text
stringlengths
21
14k
Why women dey live long pass men 'Lipstick fit cause cancer, affect di brain and oda disease' According to OCEAC director prof. Pierre Marie Tebeu, Cameroon get laik 500 to 1000 new cases every year, so e fit bi about 9000 to 13,000 woman dem weh deh get Obstetric fistula for Cameroon.
Skip Twitter post, 3 Kenya attack: Who are the victims of the Kenya hotel attack?
Pesin for im family, say im "die peacefully for im house from natural causes".
ria go play friendly match against Argentina for Russia 21 October 2017 Wetin we call dis foto, Di Super Eagles never lose any match so far, to qualify for Russia 2018 Di Argentina Football Association don confirm say dem go play friendly match against Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal13th July 2020 'Pipo say na because of my shoki dance censors board come after Islamic gospel singers'12th July 2020 Lagos building collapse: 'My son die for di house ...
As the map above show, some battleground states get more electoral college votes on offer dan others so candidates dey often spend a lot more time dey campaign dia.
Exhibition exercise go help make people check if dem capture dema names for de register which EC go take conduct de 2020 elections.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations26th February 2018 Uber wars: Ghana GPRTU want taxi colour for Uber cars16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to kno...
'Bamboo work di put chop for my table' Bamboo handwork di put chop for craftsman e table Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Cameroon: 'Bamboo work di put chop for my table', Duration 2,0430th April 2018 Cameroon: Meet craftsman Mua Eric weh e specialise for bamboo work30th April 2018.
For di tori inside Di New Yorker, Chimamanda wey talk so many tins say: "E get wetin I dey call unkindly Igbo shame.
Tanzania church stampede: 20 pipo die as dem rush to collect 'anointing oil'
Den for 2010, im further im education reach Masters level for Washington College of Law for America.
E first tweet say: "You dey absolutely right.
Another thing we de for inside dis tori Why some Nigerians dey vex for Operation Crocodile Smile III25th October 2018 Trump video dey make Nigeria army defend why dem shoot protesters2nd November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informa...
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, North Korea's first leader Kim Il-sung (left) and im son Kim Jong-il (right) Who dey in charge?
End of Facebook post, 1 Di traffic situation for Apapa don be cause for concern for pipo for di area as pipo wey dey leave for di area don dey complain about di traffic, the trucks and di bad state of di roads.
Ghana wan make light cheap Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident Di ceremony dey happun from Thursday to Monday.
The singer say Mueller grab her body as if e want have sex with her when dem meet in 2013.
But condition no allow am to wed.
For 2017, dem say she don recover but last year, dem find anoda tumor.
Di 41 year old former France player, wey be Belgium assistant manager, begin im professional career for Monaco and helep dem win Ligue 1 for 1997.
Recently, Rivers State don experience plenti kidnapping and killings along East/West road wey make pipo dey fear to travel di road to neighbouring States like Bayelsa and Delta with plenti cult killings and armed robbery too.
E dey also make many villagers run comot from dia land.
Jose Mourinho don chop sack for Manchester United Manchester United don confam Ole Gunnar Solskjaer as new coach "Dis na my dream job and belle sweet me well-well as I get di opportunity to lead di club for long," na wetin Solskjaer tok "From di first day wen I arrive, I feel at home for dis special club.
Di court don call for di withdrawal of di certificate of return wey dem bin issue give Emeka Ihedioha.
Cool down, do your research first before you buy anything.
How Ozo and Nengi of BBNaija dey spend di night as head of house and deputy Erica admit Kidd Waya wit her do 'everitin' for BBNaija Head of House Lounge Three tins we learn from di 'Truth and Dare' game Big Brother Naija housemates do Kiddwaya also tell Ozo say "Nengi na di kind of girl if her guy dey worried say oda g...
See how sex workers for Germany plan to protect dia customers from coronavirus Court order company to pay compensation afta worker die as e dey knack for business trip Prostitution dey legal for di South American kontri but e dey regulated for brothels wey get license.
Another thing we de for inside dis tori Morgan Tsvangirai: Zimbabwe opposition leader sickness dey critical6th February 2018 Morgan Tsvangirai: Zimbabwe opposition leader don die14th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate ...
Di agreement between Ghana den US for 2016 be say di two former Guantanamo Bay (Gitmo) detainees - Mahmud Umar Muhammad Bin Atef and Khalid Muhammed Salih Al-Dhuby - go stay Ghana until 6 January dis year.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di tweet say dem don remove police commissioner for di state, say make Nigerians watch out.
2020 Public Holidays: National public holiday wey go happun for Nigeria, Ghana, Cameroon 13 January 2020 At least 18 national public holidays dey inside di year 2020 tanda for your wey dey plan your jolliment diary.
One pesin wey dey smuggle pipo bin tell me say im fit cari us go Australia by boat.
E be like di politician wey im nickname na "Highflyer" no mean to send di message to di group, and when im see wetin happen, e ask di group members make dem ignore di message.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 But di popular sabi pesin for Twitter do thread to hold im own side.
According to affidavit wey FBI dey quote Abbas "be one of di leaders of transnational network wey facilitate computer intrusions, fraudulent schemes (including BEC schemes), and money laundering, wey target victims around di world for schemes dem design to steal hundreds of millions of dollars."
Another thing we de for inside dis tori 1:43 Video, Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire', Duration 1,437th August 2018 Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 201930th August 2018 Nigeria 2019 Election: Defection no do anytin to our party - Buhari30th August 2018 Obasanjo...
But, others support de move sake of dem say at least govment deliver on dema promise.
Nigeria Super Falcons don win 2018 AWCON Nigeria flog Zambia to win dia first match for AWCON Wetin you suppose know about di 2018 Africa Women Cup of Nations Asisat Oshoala don join Barcelona FC Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, France go host di 2019 Women's World Cup for June "FIFA go make...
Press release from gendarmerie weh some lawyers accuse say deh abuse dem physically say deh go respect penal code and human rights.
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson win first vote to be Tory leader13th June 2019 Boris Johnson: Police show for MP house ontop report of quarrel wit partner22nd June 2019 Theresa May: Who go become di next UK Prime Minister7th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli bo...
Skip Twitter post, 1 Important visit to Buea in South West Anglophone region hearing from local people about the impact of the ongoing dispute and the urgent need for dialogue @UKinCameroon @foreignoffice pic.twitter.com/RqJkteWjpp— Harriett Baldwin (@hbaldwin) February 14, 2018 End of Twitter post, 1 Laik important Co...
Wetin we call dis foto, Alibi Jonah, State counsel for Police Di Court adjourn di matter to 10 March, 2020 for hearing to begin proper for di matter.
Di match go happen for Laugardalsvöllur by 8:00pm.
"Nigerians dey shocked say President Buhari no dey sensitive to di bloodshed, kill kill, tiff tiff and oda violent tins for di kontri wen im use di mata play... and joke say di Inspector General of Police, Adamu Mohammed wey dey lose weight, dey do beta work ontop security challenge."
Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US
Wia dis foto come from, NurPhoto Wetin we call dis foto, Leonardo DiCaprio na Oscar award-winning actor den environmental activist.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: 'God don change im mind on top Mugabe death'19th October 2017 Liberia Election: George Weah don go T.B Joshua church23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators ...
Air Peace don clear air ontop di Boeing 737 Max 8 dem order Nigerian airline Air Peace don admit say dem order di Boeing 737 Max 8 aircraft, but say di manufacturers neva deliver am to dem as e still dey design.
Invite di Inspector General of Police to appear before di parliament meeting and brief di Senate on di practical way to make state policing and policies work on Wednesday 5th February, 2020.
British supermodel Naomi Campbell, wey be contributing editor for di magazine, don nack her mind put for social media.
#FREECYNTOIABROWN #HowManyMore A post shared by badgalriri (@badgalriri) on Nov 21, 2017 at 5:12am PST End of Instagram post, 1 Wen Brown dey grow up, her pimp wey dey sexually attack her, send her enter street to dey sleep with men for money.
Tok tok pesin for Bayelsa prison also yan say e no dey possible for Yunusa to enjoy freedom at dis time when e dey serve im sentence wey just start.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams: I almost die when I wan born my pickin21st February 2018 Serena Williams don share baby picture13th September 2017 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Naomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well11th Septe...
Im waka straight go meet Erica and di two of dem share dia first kiss for di reality television show.
Nigeria security forces kill 45 Shiites - Amnesty International Shiites: "For us, death na just like transfer" - IMN member Abdullahi Mohammed Musa, di secretary of di Academic Forum of di Islamic Movement of Nigeria bin tell BBC Pidgin tori pesin Onyinye Chime say, part of dia plan for di protest be say, dem go carri ...
Upon say e get poor background, e graduate from Egypt Military Academy for 1949.
olice seize container wey get cocaine inside pineapple 18 January 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Police seize container wey get cocaine inside pineapple Police for Portugal and Spain say dem don seize plenty cocaine wey dem find inside fresh pineapples, and dem arrest nine mem...
Paul Biya don order national dialogue for end of September
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Minister for Secondary Education, Nalova Lyonga as e di launch school games say make deh mimba de boy weh e die for GBHS Deido.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 0:56 Video, My #EndSARS tori, 0,564th December 2017 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin c...
This match was bigger than football.
Another thing we de for inside dis tori How pickin lock im mama iPhone for 47 years12th March 2018 Bye-bye to iPhone 7 with 256GB: Apple don phase am out23rd October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me How to apply for MS...
"Na so e dey always be during election time and by a month or two before elections, di issue fit worse."
pic.twitter.com/w5KYZsJcGK— Dr. Njakiri Damages (@DrDamages) February 22, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 " corruption getting worse in Nigeria "~ Transparency international It's visible to the eyes.
Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Anglophone crisis: Crisis Group say make Catholic church promote dialogue27th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet...
Hushpuppi extradition: FBI tok how Ramoni Igbalode try tiff $124m from Premier League club plus oda new informate
For di first time since 2016, Lionel Messi no make am for finalists.
Dem say di dance cross wen oyibo carry as slaves from di Niger Delta and dem go dey dance di native dance dia wey don change to di tap dance wey dey imitate di way di masquerade dem.
bringing back thousands of people who fled the town of Bama and the surrounding area and sought refuge in camps in Maiduguri and elsewhere.
Another thing we de for inside dis tori Buhari in South Africa: President Buhari say make Nigerians wey dey spoil di kontri name abroad change4th October 2019 Xenophobia: Buhari dey meet Nigerians in South Africa today3rd October 2019 Xenophobia: Buhari tell Ramaphosa to copy how e stop do-me-I-do you attacks for Niger...
"We get cases of pipo wey don run comot from isolation Centre, some even sabi coronavirus status and yet dem dey travel from one state to di other with public transport."
Nigeria still dey number 47 for FIFA ranking
Another thing we de for inside dis tori Di kontri wia abortions plenti pass pikin dem dey born16th May 2019 African women tok about di shame wey dey follow wen dem lose dia hair23rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me ...
"We no dey import rice again and we dey even export grains but we want to be self-sufficient in maize so dat di chicken feed go dey plenty yanful-yanful.
But e also feel say social media get im own impact.
Attah na like any oda king, wey get tins wey dem go fit do and wetin dem no fit do.
Di Shiite fit take di attack personal as dem go see am as say US dey fight Shiite Islam and not Iran as a kontri.
UEFA Europa League as e happen
Tori be say dis new level fit disappoint paddy-paddy countries wey bin want Canada to dey put eye inside security matter wey dey happen for Mali.
ria: Why peace dey scarce for Plateau State 19 October 2017 Wetin we call dis foto, Plateau state dey north-central Nigeria Nigerian Air Force don send fighter jets to Jos, capital of Plateau State for north-central of di country, to support di peacekeeping operation for di state.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon National Day no get value wit Anglophone crisis - Prof. Fanso Verkijika20th May 2019 Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'13th December 2018 Video, Anglophone Crisis: Comedians wan use comedy 'heal' pipo for Cameroon displacement camp28th May 2019 Cameroon...
Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast Kano Sharia Police go arrest pipo wey chop for public during Ramadan "Yes from beginning of di month up till now we don arrest about 80 Muslims," im tok.
Wiring and workmanship - = ₦200,000 17.
Another thing we de for inside dis tori Benue church attack: Di tin dey satanic - Buhari25th April 2018 Nigeria: Gunmen don kill six pipo for Kaduna attack30th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn ...
73 years old man pay light bill for im neighbours as Christmas gift Why Father Christmas dey always wear red and white "E rob di bank, come out, throway di moni all ova di place," eye witness Dion Pascale tell tori pipo for Colorado 11 News.
Im still dey wonder why government for Nigeria still never provide di N9bn wey dem say dem go give health care for dis year budget.
Erica say she dey ready her mind for di worst say wen she go report hersef to Biggie say she pour water ontop Prince side of bed, Biggie make her feel like say dey in serious trouble.
I came back recently from America after cancelling tour.
�֊6*�B View more on twitterView more on twitter Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Conte fellow Italian broda Maurizio Sarri dey road to take ova from am.
We want ask filmmakers say make dem shoot film wey no get English as wetin we go use measure di ones wey go represent di kontri for di ogbonge award."
Fayose also use dis chance to say make President Muhammadu Buhari declare dis herdsmen wey dey waka up and down di country dey kill-kill innocent people as terrorists because na devil dem be.
One week after Boko Haram attack di community for Yobe State, Nigeria government don confam say na 110 girls dey miss since Monday wey Boko Haram attack di school.
aira Marley: Jude Chukwuka AKA Fada Maler say "I be Marlian for life" Dem no support media player for your device Naira Marley: Jude Chukwuka AKA Fada Maler say "I be Marlian for life" 23 July 2020 Producers: Ronke Alo, Gift Ufuoma Jude Chukwuka AKA Fada Marley wey be Nollywood actor tok why im dey sing Naira Marley so...
Dis na how YouTube shooting start Wia dis foto come from, TWITTER/@ERINJEANC/via REUTERS Wetin we call dis foto, People gather outside YouTube building raise dia hands up as di incident take happen Wetin we sabi about di suspect?
On Wednesday, oga Mugabe deadi-bodi wey die at di age of 95 for Singapore hospital land for Harare im kontri capital.
Voting start about 3:00 pm, two candidates first give dia votes for odas.
Boko Haram attack wey dem report per Month Wetin we call dis foto, Boko Haram attack wey dem report per Month Inside 2016 and 2017 di main place of attack na di home of Boko Haram - Borno State north-east Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Xenophobia: Oby Ezekwesili mata na im Twitter dey tok as she go South Africa Di former Nigerian minister attend di World Economic Forum for Cape Town afta Nigeria gomen bin pull out.