text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Trump Kim summit: US and North Korean leaders do ogbonge tok-tok12th June 2018 Paul Kagame: Oyibo get 'human right superiority complex'25th June 2019 Trump 'approve Iran military strikes but do u-turn' last minute21st June 2019 Ecowas Heads of States Chairmo condemn Ethiopia fail...
Another thing we de for inside dis tori Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Photographer don win fight for 'monkey selfie'12th September 2017 South Korea court don ban killing of dog for meat21st June 2018 New Zealand: New Prime Minister don launch 'First Cat'26th October 201...
To mark di 20th anniversary of im Bad Boy Entertainment record label, Diddy gather all di singers wey bin dey di label before and di ones wey still dey, come do concert tour for North America.
Pakistan For di second year, Pakistan don put ban any event wey dey promote Valentine's Day and dem even warn television and radio stations make dem no carry or cover tori about di event.
Dis na di second time wey Wydad Casabanca go win di African Club title.
Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda Cameroon: Governor don ban firearms, ammunition business Di groups wey dey ginger for di independence of di region wey dem dey call Ambazonia, don dey attack goment forces and dem too dey fight di Ambazonia group back but pipo dey tok say di goment own too much.
But for Ibrahim Bala, im own na say upon all di school shout wey goment dey do, na only private school fit give pesin pikin good education.
Human rights people, Amnesty International, talk say di reason why herdsmen dey kill innocent people anyhow for Nigeria na because di government don fail to do proper investigation to catch those wey di involved.
Akwaeke Emezi ‘Freshwater’ don hama Caine Prize wey dem found for year 2000, dem name am afta di late Sir Michael Caine, wey be former Chairman of Booker plc and Chairman of di Booker Prize management committee — di prize dey honour short story of 3,000-10,000 words wey African writer publish in English.
The Chief of the Air Staff, Air Marshal Sadique Abubakar, has immediately ordered an investigation to unravel the circumstances surrounding the incident.
Skip Twitter post, 1 The Naira Marley Concert at Jabi Lake Mall Car Park was meant to be a drive in concert.
Another thing we de for inside dis tori Loom Money Nigeria: CBN don cut pipo warning about di 'Ajo' scheme9th May 2019 Menzgold do clients for Ghana 'mugu' plus fake gold 'Aurum Utalium' den sheda lock dema investments?26th September 2018 Sergei Mavrodi: Wetin Nigerians dey talk about di godfather of MMM wey die26th Ma...
Nigeria kill-kill dey worry UN oga António Guterres National Day of Mourning: Waka don start on top kill-kill for Nigeria 'Killings' One of di tins President Buhari promise to fight wen im enta office na di kill-kill and insecurity for di kontri.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Amnesty di warn Cameroon authorities for make sure say no army personnel weh deh bi part for de killing no escape punishment.
She will be missed!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) August 16, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We’re saddened by the loss of Aretha Franklin.
At dis point, 55% of Americans approve im actions, according to data from Ipsos, one leading polling company.
Governor Wike observe say since di last meeting dem hold for 23 March, 2020, di spiritual life of di pipo don go down as dem no dey meet dey pray and strengthen dia faith.
Tori be say na bomb and strong weapon di robbers use to operate.
Living Faith Kaduna: Police dey investigate man wey carry 'bomb' enta Winners
Fredie Blom: 'World's oldest man' die at 116 year for South Africa
Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion 'Isaac Dogboe fight go make me pay TV license' Skip Twitter post, 1 Let's talk some sense into the Mirror for this reportage.
Ministerial list: President Buhari say im no go allow anybodi to pressure am to release any list Dooshima Abu , Abuja 12 July 2019 Wia dis foto come from, Garba Shehu/Twitter Nigerian President Muhammadu Buhari tok at say even though Nigerians dey put pressure on am to release ministerial list, na those wey im know per...
But as government officials dey travel for treatment, country people wey no get money to travel go overseas no get choice but to manage di hospitals wey dey dia country.
Skip Twitter post, 2 Gas Explosion: KDSG condoles families of victims The Kaduna State Government has condoled the families that lost their loved ones following a gas explosion today.
Within three minutes wey dem post di statement ontop di Sussexes' Instagram account, e get pass 900,000 likes.
Meanwhile, dem nominate Michelle Obama for spoken word category for di audiobook of her memoir, Becoming.
US Court don free Dammy Krane Nigeria: "No fire teachers for Kaduna" - Court E don tey when Sanda lawyer, Joseph Daudu don dey ask court make dem give im client bail, say she get belle but court no gree.
But many pipo for Harare fit no come di ceremony because of inflation and unemployment wey dey worry di kontri.
Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?
Same Brighto that told the Israelites to throw a detty party when Moses climbed the mountain?
Coronavirus: Africans react to French doctors comment to test Covid-19 vaccine for di continent
abachir Lawal: EFCC don release former Nigeria SGF 26 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images/Nigeria Government Wetin we call dis foto, Babachir Lawal Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) for Nigeria don release Babachir Lawal, former secretary to di government of di federation (SGF).
APC don suspend Amosun, Okorocha INEC new date for Rivers State elections Di president make dis declaration on Friday as im ministers and oda members of di Federal Executive Council waka go Aso Rock to hail am for im re-election victory.
Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene 22 May 2019 Wia dis foto come from, ASAMOAH GYAN Black Stars striker, Asamoah Gyan reverse en decision to retire from Ghana national team 48 hours after he announce en exit.
Kach say na God do AM, and no be im Papa connect am as people bin dey think.
Wia dis foto come from, Rotimi Akeredolu/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Ondo state govnor Rotimi Akeredolu don join list of Nigerian govnors to test positive for coronavirus Ondo State Govnor Rotimi Akeredolu don become di latest Nigerian govnor to test postive for coronavirus.
Court president Clement Atangana just wanda how deh get all de result and as e ask plenti question how deh get result weh even Elecam no bi don getam, and say e no fit be inside dia file.
Her Body found in a canal.
Tambuwal win for Sokoto plus oda results from di supplementary govnorship elections
He don dey politics for decade now.
Mali na French speaking west African kontri we be key base for France sojas wey de fight Islamist insurgents across di Sahel region.
Skip Instagram post, 1 Last day in Budapest.
As e be so, internet speed dey slow and e dey hard to even use social media for inside Togo.
Him old company, Sagafilm - wey dey for Norway - don promise say him fit return to im work once im football career don finish.
FIFA World Cup dey return to Africa?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di couple say even though dem dey divorce, dem go continue to live dia lives as padi and if dem bin know say dem go divorve afta 25 years, dem go still do am again.
She become popular when she sing 'Osamudiamen,' at di age of ten for 1998.
Skip Twitter post, 2 Mia Khalifa did porn in a hijab and now she’s struggling for funds?
Anytin wey Trump tok for our back no mata at all - Lai Mohammed Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet?
US punish Ghana plus withdrawal of $190 million money sake of PDS termination 23 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Nana Akufo-Addo Ghana lose $190 million wey United States of America wan give de kontri as part of a power concession agreement plus Power Distribution Ser...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for y...
Eight tins wey you fit do to land dat job
All in all, na only eight kontris don win di World Cup (if we count West Germany and Germany as one kontri).
Wia dis foto come from, Idris Ibrahim Wetin we call dis foto, Sharia court in Kano sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed Critics said the song was blasphemous as it praised an imam from the Tijaniya Muslim brotherhood to the extent it elevated him above the Prophet Muhammad.
Samuel dey hope say as im share e tori, pipo go pay more attention to beggars and di children wey dey guide dem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Rights group, Centre for Human Rights and Democracy in Africa, CHRDA, say dis kana acts for torture, wicked, inhuman and shameful treatment for marine officer no rhyme with Cameroon laws and convention against torture.
Tok tok pesin for di ministry of education, Ben Goong, say di special visitation panel wey oga Presido set up suppose submit im report in two week time.
Doctors bin diagnose Boseman with stage three colon cancer four years ago before di disease kill am afta e progress to stage four of dis type of cancer.
Marian Asekhome tell BBC News tori person Ruona Meyer say her family don lost hope say her broda Austin Johnson go ever return home alive.
Kirby Jenner: Who be dis guy wey wan be like Kardashian Faith Oshoko BBC Pidgin 25 May 2020 Wia dis foto come from, Insagram/@kirbyjenner Wetin we call dis foto, Dis na one of im work, Kirby Jenner with im "sisters", Kendal and Kylie Jenner Kirby Jenner don get im own reality show, "Kirby Jenner" for one streaming serv...
But Oga Samuel say dis one still no be di solution, as di problem wey remain na di inflation rate wey too dey high, at 15 % every year.
'I dey proud to be woman brick layer'
Forces no use live bullet for protesters
Atiku and im party want make di Supreme Court cancel di judgement of di tribunal and give ear to di tins wey dem dey ask for.
Dat yesterday im follow im younger brother, Hon.
Another thing we de for inside dis tori Sowore rearrest: US Senator Bob Menendez warn Nigeria, wife, mama cry out, NBA demand sack of DSS oga7th December 2019 Soot pollution: Declare health emergency for Rivers State8th December 2019 Anthony Joshua lose im fight to Andy Ruiz2nd June 2019 Anthony Joshua: Wen orobo help ...
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Khafi go comment on UK Police mata wen she comot14th August 2019 BBNaija 2019: Meet di new Big Brother housemates Venita and Elozonam30th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informat...
-- Fishermen seen dragging a sea lion through the streets after they caught it alive in Burutu, Delta state.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria crude oil dey attract plenty buyers from around di world because of di ogbonge quality Italy government lawyers dey accuse dem say dem give bribe when dem buy OPL245, one offshore oil block wey dem calculate say e get 9 billion barrels of crude oil wey fit cos...
Nigeria senate bin pass di new minimum wage bill on Tuesday 19 March afta dem receive report from di committee wey dey in charge of di national minimum wage mata.
Shock, fear don follow South Africa cannibalism case
Dis na dia first official royal tour since dem marry five months ago.
According to political analysts, Malami closeness to President Buhari start from wen e become lawyer to di president former party Congress for Progressive Change (CPC) in 2010.
But... di way still far7th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na wh...
Di country do memorial service for Tsvangirai for church for capital, Harare, and plenty supporters of Movement for Democratic Change (MDC) gather outside di church.
Wetin we call dis foto, Mr Diop (C) say African migrants should return to the continent Diop na immigration spokesman for far-right party Fratelli d'Italia (Brothers of Italy), wey get roots for Italy old fascist movement.
Segun Awosanya, di Nigerian wey start dis online petition tell BBC Pidgin say if government no stop SARS by end of dis year, country people go march go Nigeria seat of power wey dey for Aso Rock, Abuja by January 2018 to protest.
Why red wine dey good for your belle 28 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di researches say even if red wine good e no mean say pipo go drink am anyhow Researchers don find out say Red wine fit good for belle as e dey increase di number of different types of beta bacteria wey dey ...
From how we di manage sport, we wan build strong relationship and dis kain move weh we di share sabi dey important for we".
Wetin nurse wey dey treat coronavirus carry eye see for Hubei, China Equatorial Guinea dash China $2m to fight coronavirus So far, Nigeria neva get any case of coronavirus, but wetin we sabi about di mata of dis sickness?
Ken Nwadiogbu: Di hyperrealism artist wey dey draw Naija tori 'black and white'
Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot
Woman kill hersef and two pikin afta husband lie say im don die
Di 2020/2021 Premier League season go start on 12 September, 2020.
But one national executive for de separatist group, Emmanuel Agbavor deny claims sey dem dey get militia group dem dey train low key.
Uzbekistan get 1.2 million slaves and many of dem dey work for dia cotton field.
My frustration be say some pipo still get plenti money wey dem kolobi do keep for Europe, US and oda kontris," tok di president wey to reduce corruption na one of di tins im take campaign for 2015.
Dem dey use juju bless head band wey dem dey call mongkol wey di fighters dey wear.
Dis na some tins wey you fit no sabi about di social media sensation.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigerian Singer Simi enter for inside Billboard World Albums Chart Simi don dey among di team of African artistes wey done break enter abroad, with her position as number five for di Billboard Charts for di World Album Charts.
@olamide_YBNL is proved to us all he knows his craft well.
Im say e go be di first 100 per cent crypto city wey AKoin na di main currency pipo go dey use.
Sowunmi add say: 'Make pipo remember say to pick VP involve wetin political party go decide, so me I go say na just different meaning dem dey make out of di joke.
Chief of Army Staff, Lt.-Gen. Tukur Buratai, bin decorate di sojas wen im visit dia camp on Sunday, February 16 as part of im operational visit to sojas for di north east.
Dem bin go for dia visa application mata wit di hope say dia dream to travel go obodo oyibo go shele after dia interview.
Wia dis foto come from, Twitter/@hawelti Wetin we call dis foto, Di 2 leaders sign di agreement for Eritrea where dem do tok-tok ontop di mata Skip Twitter post, 1 Eritrea and Ethiopia have signed a Joint Declaration of Peace and Friendship today.
Police say de man no give any solid answer as to why he dey carry loaded gun, just sey he be farmer wey come Ghana six weeks ago, wey that Sunday be en first time for church.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Chebukati talk say dem don postpone until further notice, di voting wey suppose happen for di remaining four areas because e no safe for dia staff.
Thousands of Rastafarians show for Palisadoes airport for Kingston, Jamaica capital to welcome dia messiah.
Another thing we de for inside dis tori France don remove 'sugar daddy' advert wey target university students27th October 2017 Human trafficking: Interpol save 500 from five African countries24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video,...