text stringlengths 21 14k |
|---|
World Health Organisation (WHO) bin declare Coronavirus as global health emergency, dem also tok say Nigeria na kontri wey dey dia hotlist and sis don put fear for di mind of some pipo. |
Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest Dem no support media player for your device Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest 16 October 2018 Many pipo wey come out carri placard and some cari long face to follow mourn di girl wey Boko Haram kill.. |
Di four men and one woman "die of dia injuries on di spot" around 2200 on Saturday, di Investigative Committee tok. |
Je remercie son prédécesseur, @Pm_JulienNkoghe, qui a rempli avec loyauté et efficacité sa mission. |
Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na whyLagos fit risk anoda lockdown? |
Dis na reason di doctors believe say with dis new test, Nigeria sef go win di fight against cancer. |
Kogi, Bayelsa Governorship Elections: INEC don fix new date 16 May 2019 Wia dis foto come from, KOLA SULAIMON Wetin we call dis foto, INEC chairmo, Mahmood Yakubu Nigeria election bodi on Thursday announce say Independent National Electoral Commission don move di govnorship election dates for Kogi and Bayelsa State fro... |
Di General Manager Public Relations for NCAA, Sam Adurogboye tok dis one afta one Azman Airline plane wey dey travel from Lagos-Port Harcourt do emergency landing for Port Harcourt Airport, Omagwa sake of palava wit one of dia engine. |
Today, for di southwest and northwest regions people still dey try to go out go demonstrate, even though heavy police and military presence dey. |
So many tins wey pipo no expect happun, plenti tins change and e get news wey make di world join together sake of say dem dey strange and dem dey unique. |
But Supreme Court declare am di real winner. |
Assistant Commander General of Hisbah (Sharia police) Isa Sani tell BBC Pidgin say among di oda pipo wey dem go charge go court na 10 guests wey come witness di wedding and owner of di compound wey rent dem di place to wed. 'To do kerewa inside your car no be crime for Nigeria' Why plenti Nigerians dey find asylum for ... |
Video, “Premature babies wey need hats plenty well-well”-Elizabeth3rd May 2020 Video, Coronavirus lockdown: My self-isolation tori30th April 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Durati... |
One waitress for Singapore bin cry after customer wey she serve dash her $2,000 - almost times three of di salary she dey collect every month. |
How Paris pipo taste okrika style from Africa By Ijeoma Ndukwe Lomé and Paris 16 September 2019 Wia dis foto come from, Alexandre Bancharel Charity shops for Europe dey send cloth wey pipo no want again go Togo but one vintage trader for Paris dey give am life. |
End of Facebook post, 1 Mr Mubarak talk say dem dey suspect say someone wan tear 'chobo' for di deal top sake of per market value of such drones everything show say dem overprice am too much. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you24 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi... |
Di public relations officer-SP Chike Oti tell BBC Pidgin say di woman still dey collect treatment for hospital and dem neva talk to her for now. |
I no go fit control wetin im dey do. |
Before-before, di president bin don give im self Friday 1 December, as deadline to provide ways wey dem go fit use negotiate peace, especially as opposition dey make new demand every time. |
Meanwhile, dem don put di deadibody of di woman Sergeant for mortuary and Commissioner of Police, CP Joseph G. Mukan, psc (+) don order investigate into di matter. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel murder: How girl wey dem press kill inside hotel room dey shake Pitakwa2nd August 2019 Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer'13th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Top Tori S... |
Eid Mubarak: How di 'festival of Sacrifice' take different from odas 21 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images E reach 1.8 billion Muslims wey dey celebrate Eid al-Adha all ova di world. |
Wetin we call dis foto, Gold mine for Kano, Nigeria "Di only way wey we fit feel di impact of dis tok na if we see increase for royalty and tax contributions to di state. |
Poverty and crime aren't Siamese twins. |
Wey he no be accountable to di state for en tax obligations anaa?" |
Once dem pay dis one, dem don fall maga final be dat, di 419 guys no go eva pick im call again. |
Davido wey real name na David Adedeji Adeleke title di new track wey im drop around 7pm on Thursday, September 10 "FEM" a Yoruba word wey mean "shut up" for oyibo. |
"Gofment wey sabi wetin dem dey do must come out to prove say wetin dem dey talk dey correct if anybodi challenge dem." |
Ander Herrera fire low shot wey fly pass Michel Vorm wey be Tottenham goalkeeper afta counter-attack wey involve Romelu Lukaku and Sanchez. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di board don also collect back di license wey dem bin give to allow di artists to hold di Wasafi Festival inside Tanzania plus ban dem not to even do di Kenyan edition of di Festival wey suppose hold 31 December. |
Another thing we de for inside dis tori Kanye West don deny wetin im tok about slavery26th June 2018 Selfie: Too much selfie fit damage hand - Doctor dey warn1st January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule... |
Assistant Commissioner David Eklu talk say police dey investigate di matter together with relevant agency dem. |
"Di security pipo wey dey with am also start to return fire, before now, Nigerian Army bin tell di govnor say dem don collect Baga town from Boko Haram and di town dey under Nigerian army control now." |
"Pipo dey respond from all over di kontri no be for just di north, pipo don dey donate dey go, some pipo dey give as low as N200 sef" Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "Zamfara goment know wetin dey happun and authorities dey work on di case, but I no chook eye dia again because as goment dey do dia own, di f... |
Meanwhile, Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don increase passenger service charge by 100 percent. |
Ghana gov't announce 'dumelo tax' on luxury vehicles den 35% tax on Ghc10,000 upward incomes Ghana gov't new AMERI arrangement from $510 million to $1.3 billion dey 'borst' mind Commissioner-General for GRA, Kofi Nti reveal for statement inside say people wey dey own vehicles go pay between GH¢1000.00 and GH¢4000.00 wh... |
Di first round of Copa del Rey competition go begin on dat same date too. |
"E fit dey hard for pipo wey dey watch wetin dey happun from house to believe, but Beebo na good man. |
Na so e begin paint her. |
Special Eagles don collect first win for Nigeria for Amputee football World Cup |
Nobodi know yet how North Korea respond to all dis offers. |
Tok tok pesin for Kano Sharia courts Baba Jibo Ibrahim tok say dem dey aware of di case and dey wait for Hisbah to bring am forward so court hearing go start. |
25 September 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, London Ogunlano and her husband be professional dancers One Nigerian man and im wife don dey trend for Internet, after dem do video wey bi say she carry belle wey don reach 41 weeks, dey dance well-well. |
River Ofin dey serve as boundary between Ashanti and den Central Region, school children for der dey cross di river go school for Kyekyewere. |
Congrats @wizkidayo LOVE U BRO ! |
While some pesin dey argue say im private life no suppose be pipo concern, some odas dey praise di presido say im take very good decision. |
Chisom also tok say dem dey do online dates, wia "we dey recreate wetin dey happun for normal evening dates and late night dates." |
Another thing we de for inside dis tori Banks wey helep MTN don carri $16m 'gbese' to refund Nigeria30th August 2018 Why Labour union close MTN office dem for Nigeria - Ayuba Waba9th July 2018 Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices9th July 2018 Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari di... |
He tok say "I no think say dem don dey lose dia n get grip and dynamism in di way we deyy handle things.d Di former foreign secretary wey also be MP for Uxbridge and South Ruislip tok say dem fit fail for di three years years to show how to make sense of Brexit as an opportunity. |
Another thing we de for inside dis tori Tekno Agege: Nigerians hala goment tok to use di musician as 'scapegoat'12th August 2019 Katy Perry copy hit song from Christian rapper according to one court ruling30th July 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Davido: 'Blow My Mind' di collabo wit Ch... |
Coach Clarence Seedorf weh e start e work with dis first match as Lions coach don get e baptism for fire with 1-1 draw with Comoros. |
Tori be say, na di govnor office get power to classify or rank traditional rulers for Rivers State, wey get Ijaw, Ekpeye, Ikwerre, Ogoni, Ibani and Etche ethic groups. |
RYB Education still bring out statement wey say dem dey cooperate with police, dem also dem also apologise to parents and country people. |
Di tok-tok pesin for Super Eagles Toyin Ibitoyin tell BBC Pidgin say no be good trend for players to dey experience dis kain tin evri time but say di security agents dey handle di mata. |
"None of di pipo wey get hand go escape legal action," she tok. |
Infact, di only kontri wey recognize dem na di Turkey wey dey control dem. |
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) for Nigeria bin say di application no make sense and fit be 'misuse of di court process.' |
Last week, sake of di Black Lives Matters protests over di killing of Mr Floyd, Virginia Governor Ralph Northam announce say dem go remove di statue of Lee di state capital and "immediately" put am for storage. |
"Di monkey na di spark to teach everyone say we no dey different, nothing like man or monkey we resemble. |
South Africa: I no rape Jennifer Ferguson |
Lee Min Ho: Five tins you suppose know about di Korean star |
Presido Buhari also write give di Acting Chief Justice, Tanko Muhammad to appoint five more Justices to di Supreme court of di kontri in line with im gofment agenda to reposition di Supreme court and di Judiciary in general. |
Tins to know about di '344 year old' tortoise wey pipo dey worship for Ogbomosho before e die Gunmen wey kidnap Kano chief want 'N50 million' ransom "Na di govnor of Osun State, na im get di power to tell me to step down as di traditional ruler, because e be like say na all of dem get me for mind. |
Wetin we call dis foto, Buhari bin talk say na only doctors fit decide wen him go return to Nigeria. |
She pour water for Prince side of di bed as di Deputy Head of House and say e no go sleep with her for di same bed. |
Na dis reason make am very important for di election to happen without any palava. |
Regina tok as she remember her experience as domestic worker for Lebanon. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2017 Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations26th February 2018 Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 GFA Boss Scandal: Police Invite Deputy Roads Minister for Inter... |
Another thing we de for inside dis tori Victor Giadom: President Buhari snub Tinubu group to support Chief Victor Giadom as di 'authentic' Acting National Chairman of All Progressives Congress as Ajimobi NWC kick ahead of APC NEC meeting25th June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour... |
Tanzania don ban family planning adverts afta President John Magufuli say make women born plenti 21 September 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, E dey normal for Tanzania make woman born up to five pikin for her life Tanzania goment don order one America NGO to stop to dey promote family planning ... |
13.Planning dey importanter, if you no plan, you go fail. |
Pulmonologist Dr Vin Gupta tell NBC News say "Di idea of injecting or ingesting any type of cleansing product into di body dey irresponsible and dangerous. |
Di operation Ex-Swift Response full ground for four geopolitical zone of South South, South West, North Central, North West. |
She wore Jamaican flag, Jamaicans are cool with it. |
Dem get dia data from 15 to 95-year-old pipo come analyse am. |
Wetin we call dis foto, Adeoti dump APC to contest under ADP "No be di number of students wey dey fail be di Koko, all di states wey dey do well pass Osun get wetin dem dey do." |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill FDA say dema caution to di general public be sake of people wey use dis kain tin for long dey develop some medical complications like skin cancer, fertility problems, birth defects, kidney diseases de... |
The desire to make money via any means isn't fuelled by poverty but greed. |
Heavy jubilation happen for Ado-Ekiti, di capital of Ekiti State southwest Nigeria afta Independent National Electoral Commission - INEC on Sunday morning declare Kayode Fayemi winner Nigeria ruling party APC candidate Kayode Fayemi na di tear rubber govnor wey go replace di current govnor Ayodele Fayose become Ekiti G... |
"He be son, brother, and good friend to many," one statement tok. |
Wia dis foto come from, Getty Images 5.Kanye West want seven children Di celebrity wey real name na Kanye Omari West don already born four children but di rapper tok for 2019 say he want seven children. |
Di eight-time Olympic champion join di South African club Mamelodi Sundowns for dia morning session and by di time dem train finish, im don score two goals, even though Bolt feel am for bodi well-well. |
Since weh palapala start for Anglophone region, ghost town na deh thing weh population de keep like kontri Sunday. |
For June, US Department of State bin tok say nearly all applicants for US visas need to submit dia social media details under di new rules wey dem adopt. |
Skip Twitter post, 1 Congrats my friend and brother, Mr. Peter Obi on your selection as vice presidential candidate to H.E @atiku. |
Ghana: Why people dey vex for dia S Africa ambassador |
President Cyril Ramaphosa for inside statement offer condolence to di Mandela family. |
Dino, Kwankwaso, odas, how many times dem decamp from one party to anoda Why Oshiomhole want Buhari to sack Ngige Akase tok say, ''Dis seven lawmakers plus di former speaker wey dem impeach before, na dem nack di govnor wit impeachment letter, come give deadline of seven days to follow dia action''. |
International flight resumption: Kontris wia airports don reopen and wey don begin receive visitors |
"Im no fit dey for bed because im don break di bed, im break window sef con injure imsef," as I sand in front of anoda man wey den use chain tie. |
Before dem leave Nigeria, di man carry dem go shrine go swear. |
Fatima tok give BBC Di presidency don condemn di release of di video as e be say e don cause kata kata everywia for social media . |
Popular I-no-go-gree Nigerian Deji Adeyanju - wey im sef dey DSS custody for over two months - tweet say on Saturday morning say im dey front of DSS office for Abuja to 'collect' Sowore. |
Ethiopia transport minister Dagmawit Moges tok on Saturday say e fit take "long time" before investigators to find di cause of di crash wey involve di new aeroplane. |
Passengers trap for Port Harcourt airport Di video wey start to dey spread for Twitter and Instagram for weekend, cari good and bad tok from pipo wey watch am. |
Di one wey catch pipo eye na for di 2009 MTV VMA when im nearly collect di "Best Female Video" award from Taylor Swift hand 2009, come tok say na Beyonce suppose win am. |
"Di Tanker Association Union and NUPENG regret wetin happun, na wetin di tanker cari na im make di accident bad as e be and we say sorry wit di family of di pipo wey e affect," im tok. |
End of Facebook post, 2 Majority leader Osei Kyei-Mensah Bonsu also support di proposal arguing say e go help solve di problem. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Zimbabwe first Miss Albino Sithembiso Mutukura collect flowers after dem give her crown for Harare. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.