text stringlengths 21 14k |
|---|
Di first investigation wey di airline do show say di air hostess dey film herself for 'entertainment purpose' Di airline bring out statement say wetin dia air hostess do seriously go against dia company regulations and dem don begin full investigation for di matter. |
Kofi Annan: Buhari, oda world leaders dey give accolades and gbosas 18 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Plenti accolades and gbosa na im world leaders dey troway give former UN secretary general Kofi Annan, wey die dis at di age of 80 years. |
Maurice Kamto, Penda Ekoka and odas appear for military court afta eight moons weh deh arrest and charge dem wit hostility for state and say deh di instigate pipo for fight state and deh di face death sentence. |
Federico Fernandez own goal and goal from Shinji Okazaki carry di 2015/16 champions to 13th position. |
Libya: Over 30 die for Mediterranean as dem wan enter Europe 25 November 2017 Wia dis foto come from, MAHMUD TURKIA/Getty Wetin we call dis foto, Young girls wey dey find better life dey always plenty pass among people wey wan cross Africa go Europe At least 31 people wey wan comot from dia country go Europe don die, a... |
Trump: US go "totally destroy" North Korea But dis time, di invitation letter wey South Korea help North Korea carry go Washington give America add say Kim Jong-un don promise to stop to dey do im nuclear test for now. |
Another thing we de for inside dis tori Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Video, Di 19-year-old filmmaker wey wan shake nollywood25th January 2018 Video, "To dey humble na di best thing"16th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey d... |
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk Tabe lawyers di take case go supreme court afta appeal court reject'am15th November 2018 Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas31st August 2018 0:36 Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see, Duration 0... |
Di police still explain say di reason why dem no fit catch am na because that time wen im run, light no dey. |
Another thing we de for inside dis tori School resumption in Lagos: Universities for Lagos go reopen on September 1429th August 2020 School resumption date: FG ask schools to prepare for reopening, relax nationwide curfew time3rd September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund r... |
Another thing we de for inside dis tori 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, Duration 1,5416th August 2017 I wan break World record- Olajide, Paralympic champion25th August 2017 1:43 Video, Meet Taekwando wonder woman, Duration 1,431st September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane ... |
"Dis one dey disrespect di fact say blind pesin no dey ever see light for im life." |
Nigeria police gbab Premium Times tori pesin to face criminal charge Vice presidos wey dey shake table for Africa Skip Twitter post, 1 His name is @SamuelOgundipe. |
Oyibo students cut black girl dada inside America school |
Di Chairmo of NIPOST, Maimuna Abubakar for series of tweets wey she post on twitter accuse FIRS say, di sister agency wan steal dia mandate. |
Hurricane na type of storm wey get plenty-plenty rain plus strong wind. |
Ruga: States for Nigeria wey wan do settlement for herdsmen Onyinye Chime Broadcast Journalist, 19 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Fourteen states for northern Nigeria don signify interest to follow for di federal gofment plan to create RUGA settlements for herdsmen for di kontri. |
Garki Hospital Abuja say na big lie say dem no gree treat corper wey 'police shoot' |
After dat day, when some time don pass and she don meet am again with some of her male friends , think say wetin happen no too bad, na im Mr Weinstein try another one. |
Skip Twitter post, 1 Isaac Dogboe needed a few seconds to let that sink in: WORLD CHAMPION before he run into daddy's hug pic.twitter.com/TnrC62kqpk— Michael Oti Adjei (@OtiAdjei) April 29, 2018 End of Twitter post, 1 For dis fight inside alone, Dogboe storm Magdaleno plus 3 heavy knocks wey send go di American en syst... |
LASEMA General Manager Femi Osanyintolu, tell BBC say na di last goment dey owe di workers, but say dem dey try resolve di matter. |
Matthew Kukah - 'Our country dey inside big trouble' - Fr. |
Police EOD truck just brought them. |
E tell BBC say: "OneCoin fulfil all di criteria to be cryptocurrency." |
Cameroon Toko Ekambi don win Foe prize Di African god wey conquer England Nigeria go play Croatia, Iceland and Argentina for Group D for World Cup. |
US Department of State spokesperson, Ms Heather Nauert talk say counter terrorism, human rights peace and security, democracy, trade and investment na among di things Tillerson go don one-on-one with President Buhari. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPE Wetin we call dis foto, Ghana Food and drug Authority say Tramadol dey make pesin lose im sense of judgement No be only say Tramadol dey push pesin to wan kill imsef, e dey also cause headache, serious constipation, diarrhoea and drossiness, noisy or low breath, heart failure, sl... |
Oga Buhari say, im no believe in siddon look or say tins too difficult to achieve and dat na why im dey ask im kontri pipo to give am "anoda four years to serve dem." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di BET Her Award category, Wizkid also dey part of di pipo wey win am for di Brown Skin Girl song wey Beyonce feature am. |
Coronavirus in Kenya: 'I bury my cousin on Facebook Live' |
Exactly a year ago today, because of THESE SAME FUCKING TANKERS, I was knocked off Eko bridge on a bike. |
E neva clear weda oga West don fill any application form to run for president, or weda im even dey serious wit im tok. |
TUC - Minimum wage: We no go accept N27,000 - TUC 22 January 2019 Wia dis foto come from, STRINGER Di organizing Secretary of di Trade Union Congress of Nigeria, Nasir Kabir, don tell BBC Pidgin say dem no go accept di N27,000 wey National Council of State just support federal goment to pay workers as di new minimum wa... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 INEC recruitment for 2019 election: How you fit apply16th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me... |
Another thing we de for inside dis tori Man City's European ban : Wetin dis fit mean for di club?15th February 2020 Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house21st September 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as ... |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal37 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September... |
Di Conservative party Dis na some of di party plans, to make sure say di immigration levels dey consistent with Canada best interests; To help reunite families with dia spouses and children. |
For article wey im write for di Washington Post, im say di work wey dey to dey monitor content wey fit wunjure pipo too much for di social media firms to dey do by dem self. |
Di Igala pipo na dem di majority ethnic group for di state and e be like say dem dey thirsty for di seat. |
Na di sacking of Mnangagwa make di military chook hand for di matter to block Mugabe, 93, from im plan to make in wife Grace di vice president. |
Museveni: 'I go talk my own when di time dey right' 7 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Opposition people for Uganda believe say President Museveni dey lie about im age Uganda President Yoweri Museveni wey never open mouth on top di age limit debate wey dey happen for im country ... |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile' Olivia Malachy lost one arm for accident but she still dey chop life dey go18th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 V... |
Rebecca Skippage wey lead di project for BBC Monitoring tok say "di way tori pipo dey report dis kill-kill show how dem dey look women for dia area." |
Afta eight centuries waka pass, Edward Jenner wey be doctor from Britain notice how milkmaids dey catch mild cowpox, but no catch di deadly smallpox. |
For im yearly State of the Union address, President Donald Trump don hail di "great American comeback" inside speech to Congress on di day before wen im expect say dem go free from impeachment trial. |
Di fundraising page to help pay for medical bills raise more dan $600,000 (£480,000). |
Wetin you suppose sabi as goment declare national disaster inside four states Flood don killi killi 100 pipo for Nigeria and di wahala never finish NEMA tok tok pesin, Sani Datti, tell BBC Pidgin say dis na serious increase from September dis year wen 800 plus pipo, na im di flood bin first affect. |
Di baby go be number seven for line to di British throne. |
#JusticeforAda Many Nigerians still dey call for justice for one 13-year-old girl, Ada wey dem say one 33 years old man rape and give belle for Enugu state, South East Nigeria. |
Wia dis foto come from, APC twitter Wetin we call dis foto, Presido Buhari bin go Bauchi State wen Lawal-Yahaya Gumau dey campaign Im say: "by God grace, we go change Nigeria Constitution to allow Buhari to be president for di remaining years of im life. |
Ngozi Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama |
Fifa and Nigeria Football Federation dey morn im death. |
Trade unionist - Strike dey come if minimum wage no come - Trade unionist Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 31 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Comrade Aremu say wen goment pay workers well, dem go fit buy good produced in Nigeria and as dem dey buy, factories go produce... |
As e be so na only 16 states House of Assemblies out of 36 states for Nigeria don sign di bill wey dey allow make dem reduce di age for people wey dey find big-big position for government. |
Justin Bieber challenge Tom Cruise to UFC cage fight |
... 19 January 2019 (Presidential debate) Check say e correct E go cost di goment between $8,815,338,100.00 and $26,446,014,300.00 a year to provide free healthcare for pipo wey don pass 60, pikins wey neva reach 5 and pregnant women. |
Kayode Fayemi don win di APC govnorship primary for Ekiti State 13 May 2018 Wia dis foto come from, Kayode Fayemi Facebook Wetin we call dis foto, Kayode Fayemi na minister of Mines and Steel development for Nigeria. |
But before-before when Kings and Queens dey rule, special respect bin dey for warrior-rulers, wey no dey fear to carry sword to enter battleground. |
My skin no change instanta but I bin dey feel beta. |
FCT chairman for building mata say even di reinforcement wey dem use no be am at all. |
Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day 19 January 2019 Wia dis foto come from, Per-Anders Pettersson Kano Hisbah for North West Nigeria don free di women wey dem accuse to be lesbians wey dem arrest last month as dem dey plan to marry for one compound for di state. |
Correct dialogue na for release all de anglophone crisis prisoners-Rights Defenders Central African Human Rights Defenders Network, REDHAC, di regret say anglophone crisis reach dis level with more than 1000 pipo weh government arrest REDHAC weh na international human rights NGO don reveal say na more than 1000 pipo pl... |
Caster Semenya say IAAF don dey target her since Caster Semenya wan make court scata IAAF decision say man blood plenti for her bodi Six Africans dey list for IAAF award "Actions speak louder than words," na wetin Semenya tell BBC Sport. |
Tori be say, 400 million bees die for Rio Grande do Sul - beekeepers for four states report mass death. |
Another thing we de for inside dis tori INEC say Rivers State elections for some areas go happun again28th February 2019 Nigeria elections 2019: 'Na God will' Govnor Wike send message to APC as Appeal Court throway Magnus Abe case for dustbin21st February 2019 Nigeria Elections 2019: Mothers dey mourn election-day kill... |
Obaseki resign from APC to find ticket anoda place for Edo state governorship race 16 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Edo Govnor, Godwin Obaseki Edo State Govnor, Godwin Obaseki, don formally announce im decision to resign im membership of di ruling All Progressives Congress. |
Goment no dey show interest sake of moni wey im wan make, na to bring pipo together." |
Atanga Nji say na 152,000 pipo run go oda areas for kontri. |
Energy Ministry say while dem plan to do de maintenance without any power interruptions, dem lose power supply from some of dema generators like de Kpone Thermal Plant, TICO Plant [Takoradi International Plant] den Cenpower. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E be like say Pacquiao, wey don win eight world championships for different weight divisions, dey target di fight to happen for di month when im country Senate go go on break. |
Di Socio-Economic Rights and Accountability Project don also sue govnor Okowa for poor education standard inside Delta state, southern Nigeria. |
Report also say Jay-Z superstar wife, Beyonce worth about $335m, wey she make mostly from music and endorsements, and di two of dem get joint net wey worth over $1bn ova di years. |
Wia dis foto come from, RVGH Wetin we call dis foto, Ezenwo Nyesom Wike - Govnor of Rivers State rescue Dr. Nunieh from security officers wey bin go arrest her from her house, come cari her go goment house, Port Harcourt on Thursday 16 July, 2020. |
Court order Army to stop Operation Positive Identification Nigeria army promise to deal wit soldier wey misbehave Di Chief of Naval Staff, Vice Admiral Ibok-Ete Ibas wey tok to tori pipo afta Security Council meeting on Monday, say di military go soon collect some equipment wey dem go fit use react properly to di secur... |
Another thing we de for inside dis tori "I drink poison when I see say I don blind"11th March 2018 'I dey see as pipo dey crawl for ground'20th March 2018 Ghana: See as dis girls conquer autism24th January 2018 Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”5th March 2018 Top Tori Ten tins y... |
Di actor talk-talk person, Michelle Bega tell UK tori people, Mail Online, say "dis tori, wey no get head or tail, no true at all." |
'I shame say I never vote all my life' Meanwhile Atiku don promise to complete di East West road and revive di ports dem wey dey for Niger Delta region if im win di election. |
Many bin don call am godfather of Akwa Ibom politics - name wey im bin reject; while odas see am as ogbonge strategist. |
Oga Bala add say court don adjourned di mata but im no know di date wey dem wan torchlight am. |
How 2018 Nigeria budget go take benefit young pipo 18 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, National Assembly need to transmit di budget to di president to sign Nigeria National Assembly on Wednesday pass di 2018 budget and di total be 9.12 trillion naira. |
Xenophobia: Buhari tell Ramaphosa to copy how e stop do-me-I-do you attacks for Nigeria |
oronavirus: CAF fit cancel CHAN 2020 for Cameroon 7 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Confederation of African Football, CAF don say deh di watch Cameroon as host for African Football Championship, CHAN as coronavirus don enta big African football kontris. |
Wetin we call dis foto, Tori be say Sanwo-Olu na member of MFM Police collapse for Wike inauguration Police wey mount one of di barricade bin fall down collapse for Yakubu Gowon Stadium, Port Harcourt di venue of di inauguration for Govnor Nyesom Wike and Deputy Governor Dr. Ipalibo Harry-Banigo for 2nd term. |
Dis report get weight well well, and UNDP talk to 495 people wey carri their two leg waka go join these Islamic extremist groups. |
Pipo don die, many odas don survive. |
Even for MMM website dem go first warn pesin wey invest money say di money dem put no get guarantee. |
Another thing we de for inside dis tori Ayodele Fayose: Nigeria Government must talk wetin dem seize before dem sell am22nd February 2018 Kayode Fayemi don win di APC govnorship primary for Ekiti State13th May 2018 Ekiti Election: Why some states for Nigeria get different dates13th July 2018 Ekiti election update: 'I w... |
Mungu amweke mahali pema.— Dr John Magufuli (@MagufuliJP) June 9, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Burundi President don die - See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years10th June 2020 #FreeOurGirls: Pipo dey draw ontop Burundi president face for Twitter t... |
I thought it was fake news. |
Why Pope Francis no gree ordain married men as priest |
Another thing we de for inside dis tori Jaguda pipo tiff $1 million gold toilet for Blenheim Palace14th September 2019 Michael Job: 'Jesus' say im still dey Kenya dey preach, deny deportation rumour1st August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Vi... |
Di army don deny say no be coup dem dey do even though say soldiers full everywhere for streets of Harare, capital of Zimbabwe. |
pic.twitter.com/U3uHFOT3qK— iamcardib (@iamcardib) June 25, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music17th April 2018 Uganda man carri im church go court on to... |
One teacher for north-east Nigeria don win United Nations High Commissioner for Refugees (UNHCR) 'Nansen Refugee Award' because in dey teach orphans of Boko Haram members and Nigeria Army soldiers. |
But one army official wey tori pipo AFP interview, don deny di mata. |
Di Academy of Motion Picture, Arts and Science extend di invitation to join di organisation to 819 artist and executives wey don don distinguish demsef for di film industry. |
One of dis places na Paradigm, wey be big mansion wey gardens surround, and plenty CCTV cameras on top hill for San Francisco, California. |
At dis point bodi go begin dey fail and di chances of death dey real. |
Transfer deadline day: Godin, Fekir, Lucas Perez. |
To insult di president, vice president, religion, state institutions and symbols like flag and national anthem go also become criminal offences. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.