text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Even though Serge Espoir Matomba get plati followers for Facebook, with Cabral Libii, Franklin Ndifor Afanwi, Garga Haman Aji and Admaou Ndam Nyoja still di do follow me for back as e concern social media.
2019 Senegal election: President Macky Sall don win second term 28 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria President Muhammadu Buhari don hail Senagal President wey win second term on Thursday.
Na many pipo dey contest to be presido inside di kontri wey get pipo pass for Africa, but na President Muhammadu Buhari, 76, and former Vice-President Atiku Abubakar, 72 be di two main candidates.
Another thing we de for inside dis tori Joshua vs Povetkin: Anthony Joshua don confam fight wit Alexander Povetkin16th July 2018 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovat...
For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.
So pipo wey dey look for 'idiot' go see Trump, im face.
Supplementary elections: Kano PDP say make INEC cancel di rerun
She buy multimillion dollar property for Bulgaria capital Sofia and di Black Sea resort for Sozopol.
from Khadijah Abdullahi ANN Di past politicians dey do politics without plan.
E no too tey, when, her brother James also follow.
Di man finally tok say e dey pray full peace go return to Zamfara and di whole kontri so dat all di pipo wey dey with am go return home to dia pipo.
Na true say Nigeria government win Boko Haram?
Di Nasarawa state governor talk-talk person, Musa Elayo, talk say school dey free for im state but mamas no dey like put dia pickins for school.
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Presidential Election Tribunal: Judgement from court ontop Nigeria 2019 presidential poll as e dey happun Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal judgement live as e dey happun Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads ...
Another thing we de for inside dis tori Facebook plan to launch 'GlobalCoin' crypto-currency by 202024th May 2019 Sex: If woman force man to do Kerewa, na rape?25th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey t...
Pidgin 101: Cameroon vs Ghana vs Nigeria
Di world football join body say im attempt to do mago-mago ontop some international match dem.
Ghislaine Maxwell -British socialite wey be Jeffrey Epstein ex-girlfriend chop charge wey extradite her after arrest
https://t.co/KBmza9he9E— Genevieve Nnaji MFR (@GenevieveNnaji1) July 1, 2020 End of Twitter post, 1 Lionheart wey be Africa first original feem wey Netflix produce land for .
Oga for Media and Public Relations mata for NEMA, Sani Datti na im tell BBC Pidgin dis one.
Dis three towns of Nairobi, Mobasa and Kisumu na dem wey get di highest kill-kill and fighty-fighty since di presidential matter start for Kenya dis year.
Wetin we call dis foto, Emeka mama bin tink say her pikin just no fit sabi tok since e small By: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:53 Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”, Duration 2,535th March 2018 2:16 Video, Ghana models wey conquer dia autism, Duration 2...
Another thing we de for inside dis tori Video, ASUU Strike: How di mata dey affect universities today for Nigeria5th November 2018 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda7th November 2018 Strike: ASUU don stop work till-thy-kingdom come for Nigeria5th November 2018 5 Things to do when ...
Di protesters carry placards and banners wey dem write different tins inside to show dem no dey happy wit di lawmakers move.
Another thing we de for inside dis tori Why dis area for Nigeria dey get 24 hours light28th August 2019 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Power Supply: Nigerians reply to Fashola 24 hour light29th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registrat...
Another thing we de for inside dis tori UN3rd April 2019 UN dey raise alarm over hunger for 9 African countries31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd Oc...
"E start wen di five impeached lawmakers enta di assembly dey hold mock sitting for wia dem raise motion to suspend di remaining 21 lawmakers come block di lawmakers make dem no hold dia actual sitting", according to tori pesin for Uyo tell .
As things be so, dis trip dey important for di German leader because plenty people dey vex with Merkel decision for 2015 to allow over one million migrants enter di county.
E be Governor of Gombe State from 2003 to 2011 and report say e don dey lobby some powerful pipo for di party structure to support am.
Tunde Bafunsho na domestic observer and im tell BBC Pidgin say di way dem dey distribute dis sensitive materials dey transparent as dem dey do am in front of party agents, security pipo, observers dem and im expect say security agents go escort di materials to all di local goment areas.
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis don ban cigarette for Vatican10th November 2017 Cigar don wear new look for Senegal29th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey ...
Dia names been dey list of people wey dey don give work for National Orthopaedic Hospital inside Kano after dey don pass all di things wey dey need, but fail di compulsory drug test.
And you must allow di mask to dry well-well under sun before you use am again.
Di mask must cover di nose, mouth and chin.
Authorities don say now dem go look di mata and investigate.
Di Saudi Arabian club wey announce di transfer, no tok for how much dem buy am.
'Danfo', 'Okada,' 'K-leg', oda Nigerian Pidgin words don enta Oxford Dictionary - Check out di English meaning Meet di beautiful Lawyer turned Nigeria youngest First Lady "We meet after i start to follow her for instagram and if she post pishure i go like am, den afta small time I come see say some Yahoo boys dey try s...
We no wan tamper with federal goment facilities now but we feel say dis na way to take drive our point because as I dey tok now di Nembe communities dey shut down we no get light, we no get water for Nembe so why dem dey enjoy us?
Again for 2005, im chop anoda accuse say Dere Awosika, wey be close pesin to di first lady dat period, Stella Obasanjo, try give am and hersef wuru-wuru contracts.
Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin
Wia dis foto come from, PHILIPPE DESMAZES/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Herdsmen dey waka all over Nigeria dey find food for dia cattle Di oga of Fulani herdsmen for Benue Garus Gololo say e be like say politicians for di state don highjack di crisis for dia own benefit.
For inside di book wey im call 'My transition hours', oga Jonathan try clear pipo about issues like di Chibok girls kidnapping, fuel subsidy palava and foreign interference inside di 2015 elections.
You fit go jail if discriminate pesin wit disability for Nigeria 'As disable pesin, e get plenti tins wey I no fit do' Di Ghana Federation of Disability Organization tok say dem dey disappointed on top di way di presido use deaf and blind for im speech.
Cameroon Bonakanda radio presenter don free from ‘separatists’ dia hand
"Na men dey look down on girls like say we be second-class citizens" Bride price don turn to wetin pipo dey use make money - Chimamanda Adichie Di way di world want women dem to dey look and behave dey put hole for our pocket.
"She be political leader, she be opinion maker.
Kaffy follow BBC pidgin tok ontop how she take choose dance even though na pesin wey dey fly and repair plane she bin wan become for life before.
After Nigeria goment, through di Ministry of Health, announce say school fit reopen for student wey dey exiting class, different state for di kontri also don follow to say same class fit resume for dia school.
I'm too young to develop HBP— UG (@UgwunnaEjikem) September 6, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Erica evicting herself #bbnaija pic.twitter.com/JZ2fD277DL— Mwambali (@SandraJ27350838) September 6, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 •Erica want to kill Laycon.
Wia dis foto come from, Nigeria Basketball Federation Wetin we call dis foto, Sam Vincent join Udoka as Head Coach Head Coach for the team wey be Sam Vincent, say na 12 players go show for the tournament; three local and nine international players.
South Africa imports from China worth US$ 17,087 million.
Di 45 days start from Thursday August 8.
Di people for IPCC say dis climate change wahala go put plenty stress on top water wey dey lead to drought and deforestation.
Dem hold di 2018 VGMA on April 14, 2018 for di Accra International Conference Centre.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams: Di ‘never give up spirit’ of di ogbonge tennis player24th January 2020 Lassa Fever: How imams dey use mosques educate pipo about di disease for Kano23rd January 2020 Davos 2020: 10 important facts you suppose sabi about World Economic Forum24th January 2020 Lassa...
End of Facebook post, 4 Senior Staff for Volta River Authority (VRA) den oda institutions kick against di deal.
But afta meeting wey happun for G20 summit for Osaka, im confam say US no go add any more tariff ontop Chinese market wey worth reach $300bn (£236bn) Im also say negotiation with Beijing go continue "for now".
Na plenti jubilation for Zimbabwe pipo as oga Mugabe finally leave office for November 21 2017.
Di 24-year-old woman tok say di star assault am for hotel suite for di city earli dis month.
Wia dis foto come from, Stephen Lovekin Wetin we call dis foto, Sia don write songs for top musicians like Adele.
https://t.co/Qowms1b6Rv pic.twitter.com/ByxOEIlD5b— Mission: Impossible (@MissionFilm) August 2, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin pipo dey talk for social media Skip Twitter post, 2 Hey, guys, #MissionImpossibleFallout is the best movie I’ve ever seen— Mindy Kaling (@mindykaling) July 30, 2018 End of Twitter post, 2 S...
pic.twitter.com/r6sNWUq2rl— Lekki Concession Co. (@LCCTollRoad) January 28, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Lekki toll gate price increase is now in effect.
Wetin you fit help dem do, even if na pure water or garri you decide to produce or supply e go guide you on di place to go buy di land and how di size of di land go dey.
America don tell e kontri pipo say security situation for Cameroon still no good make dem take care.
News Agency of Nigeria (NAN) report say di number of Nigerians wey dem don kill for South Africa since 2016 don pass 116.
Another thing we de for inside dis tori Dangote wan drop money to repair Moshood Abiola National Stadium8th November 2019 Nigeria vs Netherlands: Golden Eaglets lose 3-1 for round of 166th November 2019 Nigeria withdraw corruption charges against Pinnick, oda NFF officials5th November 2019 Copa Lagos 2019: How Senegal ...
If you go to Delta or PH, you will be surprised at the madness on ground.
How di Afro-Chinese children dey survive without demma poppies.
Di Joint Admissions and Matriculations Board (JAMB) na di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.
Trump talk on Saturday say e do "two or three" brief talk-talk with President Putin for di Asia-Pacific Economic Co-operation (Apec) summit wey happen for di port city of Da Nang, inside Vietnam.
'If Buhari no fit stop di kill kill 'I support say make e resign' APC National Convention: 6,000 delegates, 5,000 Police gada for Abuja Di chairman of di new faction, Buba Galadima say di reason why dem dey leave na because di APC goment don fail Nigerians as dem no deliver on dia campaign promise.
Wetin we call dis foto, The president go make announcement to Nigerians on Monday August 21st for 7am..
MKO running mate na Bba Gana Kingibe why Tofa own na Sylvester Ugoh.
HIV/AIDS: Ghana gospel musician make hot over claims he get cure 24 June 2019 Wia dis foto come from, Sammy/Facebook Ghana Police arrest gospel musician, Brother Sammy for Ashanti Region make he help plus investigations after he claim sey he get product wey dey cure HIV, cancer den stuff.
I hope those who were blind all these while now have eyes to see!!
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Presidential candidates profile - Atiku Abubakar18th January 2019 Atiku na from Cameroon, no be Nigerian - APC13th April 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana ...
His #TWP2Premiere look be like Arab Prince meets Onye Nze— NNeka (@madamneka) December 10, 2017 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Top Tori Quick facts y...
Skip Twitter post, 1 Not good enough from Zouma, Azpi even Mount.
Wetin dey clear be say Muslims dey use di area pray and each time dem put pillars or do foundation to begin build, goment go come scata am.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emilia say di way she dey reason nakedness now dey "very different" Di actress, wey come from London, get di part wen she be 23.
Plenti pipo don wound afta Shiites and Nigerian soldiers jam for Abuja Osai Ojigho, wey be oga for Amnesty International Nigeria, tok say, ''we see as soldiers and police cari deadly force use against IMN members dem''.
Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment
Kotin talk say di agreement wey lawmakers stamp on Friday no gel with Ghana constitution.
Atiku: Nigerians dey react to di former vice-presido plan to make Nigeria work again
Lai Mohammed: N3.5m tok na fat lie! 'El-Zakzaky dey buy food im dey chop since goment arrest am'
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Before di settlement, Mr Bezos get 16.3% stake for Amazon.
Even if City win di Champions League this season, Guardiola still waka.
No be today, politicians wey join hand deliver sweet victory for President Buhari for 2015 don dey drop warning say dem no hapi unto di way im dey run di kontri like military commander instead of politician.
Wetin we call dis foto, Rumola junction dey clear as most traders obey di ban Govnor Wike bin give dis order for meeting wey im do wit mechanics, street traders and pipo wey dey do private motor parks on 31 May just after im enta office for second term.
Skip Twitter post, 1 The Chief of Army Staff (COAS) Lt Gen TY Buratai has relocated fully to the North East where he is overseeing and directing the overall operation in the theatre and other Nigerian Army operations across the country.
Flat TV screen Di same 'Di Jetsons' cartoon also show flat TV for di first time.
Dis tin hapun for one small town wey dem dey call Galilee inside Wollegga, western Ethiopia.
EFCC and FBI say dia investigation also target alleged fraudsters wey dey work for financial institutions like banks and also pipo wey epp di main yahoo-yahoo pipo with leg work and errands.
Di Chief Security Officer for Port Harcourt Mall na im bring dem come according to tori.
Why Catholics for Nigeria wear Black to mark Ash Wednesday Pope Francis test negative to coronavirus Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Meanwhile, as many Christians all ova di world dey celebrate Easter for lockdown, Pope ...
Hear wetin dis young people tell .
Mr Trudeau dey contest for re-election for October 21 and dis pishure na embarrassing tin as pipo bin no am for policies wey dey promote progression Why Canada wan deport illegal Nigerian migrants Prince Charles be di next head of Commonwealth Wen dem ask am if any oda time dey wey dat kain tin don happun, Mr Trudeau t...
Even military neva organize dis kain yeye election, na wetin Atiku tok say im tell Abdulsami Abukakar on Monday wen dem tok for phote View more on facebookView more on facebook Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
One Cambridge University college don announce say dem go return one of di Benin Bronzes wey dem tiff from Benin City for now Nigeria more than 100 years ago for military raid.
Madam Baldwin wey just recently come back from Cameroon tell BBC say na talk-talk be di way forward to settle di palava of Anglophone side of Cameroon wey dey protest to dey on dia own.