text stringlengths 21 14k |
|---|
Di last one happun for Otedola bridge along di Lagos-Ibadan expressway. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lennox Lewis become champion when im defeat Evander Holyfield on 13 November 1999 And Parker sef don change im style after im do operation for elbow last year, something wey di fighter claim say don give am 20% more power. |
Skip Twitter post, 1 Bishop Kukah is talking well on the #NGOBill but escaping the question on pple who use it to siphon funds...— Jubril A. Gawat (@Mr_JAGs) December 14, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The #NGObill is an attempt by the government establishment to silence the only sector that asks toug... |
Im say make Nigerians expect dis projects to come upstream from 2020: Tins wey Buhari tell Nigerians for im new year message Tins wey President Buhari tell Christians for Christmas 47 road projects wey dem go complete for 2020/21, including roads wey lead to ports Dem go complete major bridges including ogbonge work fo... |
Wetin start am nah di oppressive regimes and low standard of living wey pipo dey suffer - di same reason wey make di organizers of di 'Take It Back #RevolutionNow protests for Nigeria dey giner 19 years later. |
Di report show say most times dem dey threaten journalists, beat dem and sometimes dem dey deny journalist access to information. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Osinbajo talk say im believe say state police go make security strong all over di country. |
But no be everibody suppose begin produce hand sanitizer, or go even fit do am well as sabi pipo like Pharm John Oluwadero draw ear say if pesin do di wrong tin - like if you no use di correct alcohol - wahala fit dey. |
Army spokesman bin tell BBC that time say dem move enter the city after Boko Haram kill pass 50 people for one week, including lecturers wey dey work for the University of Maiduguri. |
Stress fit make woman no born boy pikin - Report 'We need special bank to store breast milk' But evidence don dey now wey show say those wey dem born earlier fit survive - although na only for small numbers - according to di British Association of Perinatal Medicine (BAPM). |
Plateau State Commissioner for Health, Dr Nimkong Lar tell BBC pigin say goment dey worry wit di way coronavirus cases dey increase and di state don become di epicentre of di virus. |
Kogi Election: We no ready to sell our votes dis time |
"Di truth for di mata be say INEC dey independent, we no dey go outside di law. |
Skip Twitter post, 1 DG, @idrissabbas assures FCT residents in an interview with @AIT_Online that strategies and policies have been put in place in synergy with relevant authorities to curtail the impact of flooding in this rainy season. |
Although, by September e be like say e don drop to 10,000 riyal ($2,600). |
Make you hold yourself wella, do di tin you wan do, di way you want am. |
Babatunde Lateef say since 10 o'clock for morning na im he dey filling station line till 4 o'clock for evening, he never still buy fuel. |
Chief Obafemi Awolowo na di first Premier of di former Western Region for Nigeria from 1954 to 1960. |
"All dis na to reduce di effect of di pandemic. |
APC Lyon win Bayelsa Govnorship afta 20 years of PDP rule Who be David Lyon, di new Bayelsa State Governor Skip Twitter post, 2 Thugs destroys APC flags in front of Bayelsa state government house as Supreme Court sack gov elect David Lyon. |
4.Closing date for submission na 23:59 GMT on Sunday 2 September 2018. |
In 1985, sake of economic wahala and crime rate wey dey rise, Buhari goment open border (wey dem close since April 1984) with Benin, Niger, Chad and Cameroon to speed up di 700,000 illegal foreigners and illegal migrant workers wey dem send comot from di kontri. |
Skip Twitter post, 1 Up Out The Sunken Place: A Kanye Rant, Part 1 — Nick Cannon pic.twitter.com/eo6e6tP6L7— PowerStarLive (@PowerStarLive) September 21, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram @Kanyewest holla at me!! |
See new Hip Hop styles wey dey ginger fans Faith Oshoko 29 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pesin fit even argue say some of di tins wey Falz dey do fit qualify as comedy rap Hip Hop (or rap) na music wey don dey ground now for ova 45 years. |
By 10am Nigerian time, we go dey Live again to bring you more tori. |
Anglophone crisis: military court sentence Mancho Bibixy, odas afta 16 month 'I cry for three months for cell seka Anglophone crisis' Weti Patrice Nganang, Agbor Nkongho, Penn Terence tell US Congress about Cameroon Authorities di plan for send de prisoners for Bamenda Central prison as place no deh for put the prisone... |
E follow yan say di reason why im wan become president na because e don tire to dey see pipo elect wrong pipo enta power. |
Another thing we de for inside dis tori Why Drake 'God's plan' video make people cry18th February 2018 Kiki Challenge turn crime for India9th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior Hi... |
Make you kontinu to dey enta your ansa until you don finish di quiz- or time no dey again. |
Contortionist: Di broda and sista wey fit twist bodi like rubber band |
Dis no be di first time wey people dey talk sex matter with "me too". |
For March, Iran release 85,000 prisoners - including di British-Iranian charity worker Nazanin Zaghari-Ratcliffe - in a way to stop di spread of di virus. |
#SoarSuperEagles #Team9jaStrong pic.twitter.com/1tv7apKpt9— The NFF (@thenff) June 3, 2018 End of Twitter post, 2 Di Super Eagles fly comot from London after dem play friendly with England team for Wembley Stadium wey dem loose 2-1. |
Between 1885 and 1908, di koing of one of Europe smallest countries make DRC, wey dem know then as Congo Free State, im own private colony. |
Meanwhile Belgium don become di number one team for di world as dem overtake world champions France we drop to second position. |
Seedorf go tok with goment about e contract, how much deh go pay e and how long de contract go bi, and if e go stay for kontri. |
Nigeria: Police dey investigate Davido Burna boy don deny robbery accuse Di tok tok police for Lagos, Chike Oti tell BBC say Small Doctor sleep for State CID Panti on Monday and dem dey wait to carry am go court. |
Dis go mean say, if nobody challenge di victory for court, di Gnassingbé family wey don dey rule kontri come since 1967, fit extend am pass di 53 years dem don do. |
When we ask am if im go prefer to come back Nigeria come enjoy di warm weather for here na quick quick im answer us; "I go rather stay inside dis cold ooo lol." |
Ejike Kanife tok say Libya or South Africa still get to qualify sake of say Libya get 7 points while South Africa get 9 and dem get one get remain. |
As e be so, di 1-1 draw from di first leg for Morocco still stand and di replay go happun afta di Africa Cup of Nations for Egypt, wey dey end on 19 July. |
For 2019, Burna na one of di artiste wey dem pick from Nigeria, to go represent West Africa to perform for Coachella Valley Music and Arts festival. |
Video journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever"18th March 2018 Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Mercy Aigbe: Why... |
For January, fears bin dey say one patient bin don catch di virus. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 V... |
Another thing we de for inside dis tori Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wa... |
Wia dis foto come from, Ajumane Francis But management say de woman enta de supermarket, buy e tins dem for FCFA 114,000 pay and den also pay for some pipo weh deh bi dey for counter. |
Centre for Public Discourse Analysis say while e be important to focus on what he talk, what de President of Ghana no touch on too be very important to highlight. |
Ighalo contest di prestigious Golden Boot award wit oda ogbonge players like Sadio Mane, Riyad Mahrez, Adam Ounas and Cedric Bakambu. |
Ogbonge Nigerian musician Davido dey set to wed im babe and di mother of im pikin (Ifeanyi), Chioma dis year afta e sama her proposal inside London for 2019. |
Na only Fela and Abiola sabi wetin cause wahala between dem, but one tin wey sure pass be say, dis two na heavyweight champions for di trade wey dem choose wen dem dey alive and reach tomorrow pipo go still dey celebrate di tins dem do and vex for di ones dem no try for. |
Inec don gbab wayo pipo wey register to vote for Taraba State |
One official for di hotel wey no gree give im name deny say dem beat Chris and seize BBC equipment. |
Ibrahimovich say "My history be say when I enta new team, I dey always score for di first game - I no wan fall hand for dis one." |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify Dis na di sixth time Nigeria go qualify for FIFA World Cup.8th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas... |
But after resignations and removal of the party whip from more than 20 Tory MPs in recent weeks, Mr Johnson go face serious battle to get im deal through Parliament. |
Im say even wen INEC cancel some aspect of di 2018 Osun election, di applicant still meet di constitutional requirement of having di highest votes, but INEC come cancel di election order for re-run, dis wan show say dem bin get ulterior motive. |
"We wan proof say our leader dem dey alive," na weti Southern Cameroon Communication Secretary, Chris Anu tell . |
Di total number of medals wey Nigeria don win don reach seven, wey include three golds three silver. |
//— Presidency Nigeria (@NGRPresident) August 4, 2019 End of Twitter post, 4 Oda Nigerians para for di mata Skip Twitter post, 5 I have read tweets copying & pasting “definition of Revolution “ in excitable tones as justification for @YeleSowore ‘s arrest and detention by @AsoRock the Presidency. |
Another thing we de for inside dis tori Osun election 2018: INEC don declare di election 'inconclusive' Nigeria election join bodi INEC don announce say di result of di election for Osun state wey dem do for Saturday na 'inconclusive'.23rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil... |
Wetin we call dis foto, Ibrahim El-Zakzaky For five years tensions don dey increase between di Nigerian goment (get majority Sunni Muslims), and di Shia Islamic Movement in Nigeria. |
Why state of emergency dey Ethiopia 16 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People don dey protest for Ethiopia since 2017 Government for Ethiopia don declare state of emergency everywhere for di country. |
'Im put im hand inside my bra, come press my breast' #MeToo go soon get book Cosby para well-well when verdict comot, as prosecutors argue say dem for no give am bail. |
Several houses completely covered pic.twitter.com/AUjJk928sq— Umaru Fofana (@UmaruFofana) August 14, 2017 End of Twitter post, 1 Some people don dey enter social media share picture of how the flood dey affect dem. |
According Dumelo, considering all this and the fact that life for go on, "we for live with de virus but that no dey mean say we for die, people no want die." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How doctors strike dey affect people5th September 2017 'Nigeria resident doctors strike dey wrong' - NMA President4th September 2017 Government say doctors strike no follow agreement6th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th O... |
Dis rumour don cari small weight unto Buhari plenti medical trips to London. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dia shooting force all man for town for hide and de town die for some taim, and tori say deh shoot, wound one Bensikin man for Mile 18. |
See wetin dis power fit do for more than 180 million people for Nigeria. |
For today sitting, Justice Onnoghen arrive for court more than one hour early for im hearing wey dem for examine im bank accounts before Tribunal adjourned further hearing till Thursday 21 March to enable di prosecutor subpoena di account officer to Justice Onnoghen and allow di suspended CJN appear before di National ... |
Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killing: Nigeria VP go lead special committee18th January 2018 Climate change get hand for fight-fight between herdsmen and farmers?20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate: Court confirm dia power to reject Magu1st February 2018 Fake online vendors: Make you no fall mugu15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn... |
World Bank come tok say dat mean say di true houses wey no dey reach 30 million. |
So based on dat judgement, lawyer to Awara, Festus no fit file processes for am again, but di lawyer no gree hear come continue to dey file processes even afta im don take over to dey conduct proceedings according to Order 9 rule 35 of di Federal High Court rules wey dey applicable by paragraph 52 of di first schedule ... |
Di bread go dey shop for Finland capital, Helsinki. |
na wetin Nalova Lyonga "When school discipline pikin dem some parents no di understand, deh di attack teachers sotei deh di feel laik victims. |
People for southeast Nigeria enter social media no too happy, as dem hear say Nigeria Army wan begin fight secessionists for di region, starting dis Friday 15 September until 14 October 2017. |
Best Dance/Electronic Album For vocal or instrumental albums. |
Na 391 MPs vote no to di 242 wey say yes to di deal. |
How I wish other countries can learn from Nigeria. |
Wia dis foto come from, John Gichigi "Education na very powerful weapon to stop child marriage," im talk. |
Walter Onnoghen: Court don adjourn Onnoghen mata to 21 March Walter Onnoghen plead not guilty for CCT Im team of lawyers bin argue say di three witness dem wey di prosecutor cari come no give any real evidence to prove di case. |
Horror of childbirth for Benue IDP camp |
Di oga of di agency Mustapha Yunusa Maihaja tell BBC say, na more dan forty pipo die for di state. |
Dis new arrest dey happen one day after former president Olusegun Obasanjo say Mr Buhari dey support corruption because im no dey do anything to corrupt people wey dey im government. |
Cameroon: UN Refugees Council say dem bin no expect di high number wey don enter Nigeria |
Di boat bin dey carri more dan 50 football players and fans from di western Uganda district of Hoima. |
Dem collect im documents from am and give am one place for ground to sleep for house wey already full well-well with other young-young Nigerian men. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: Yakubu Dogara no buy nomination form from APC13th September 2018 Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP11th September 2018 Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Akinwunmi Ambode fit dey insid... |
Police believe say e fit don kill pass so, but di evidence destroy as dem burn di deadi bodi dem. |
NDDC explain why dem share N1.5 billion Covid-19 relief among staff - See breakdown of how di money waka Why I rescue Joy Nunieh from heavy security for her house - Wike Pipo dey treat NDDC like say na dia ATM - Akpabio But strong flood water don collapse di small wood bridge wey di community pipo build so dem fit cros... |
Dr Shuaib say im team dem manage to find way to enter dis hot-hot places to do dia work. |
If dem wan cough or sneeze, make dem do am inside dia elbow. |
Dis na even afta all di letters, calls and text message dem wey di organisers of di debate send to am for di debate, im office no respond to any of dem. |
Dem suppose ban homework Pickin still need to learn handwriting? |
Na march 2009 na im Mr Trump enter Twitter. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: BBC go do ten govnorship debates across Nigeria10th January 2019 #BeyondFakeNews: Nigeria Muhammadu Buhari hail BBC as dem dey report correct tori10th January 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody ... |
Odas tok say dem no for submit LionHeart for dat category for Oscars wen dem alredi sabi di rules about language. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools resumption: West African Examinations Council reply goment U-turn on WAEC examination time table - See wetin go happun next10th July 2020 Nigeria schools resumption date and WAEC latest: Oyo cancel third term, release calendar for reopening of classes21st July 20... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.