text stringlengths 21 14k |
|---|
Di 42 years old mother wey neva tok weda or not she dey guilty, dey also face kidnapping charge and defeating di ends of justice. |
For di early stage, you no go dey sick but some pipo fit develop symptoms. |
Enjoy your day with your family & loved ones - Merry Christmas pic.twitter.com/Jozur9CPO9— Michael Dapaah (@MichaelDapaah) December 25, 2017 End of Twitter post, 2 Rotimi Akinosho Rotimi as im dey call imself for stage na musician, but im dey popular for di role of Andre wey m dey play for di popular series, Power. |
Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?10 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration ... |
Iwobi na Nigerian wey bin enter Italy with student visa, 40 years ago before im marry Italian come start im IT company. |
Another thing we de for inside dis tori Breastfeeding week: We need special bank to store breast milk - sabi pipo1st August 2019 World breastfeeding week: Support don come for working mama dem wey dey breastfeed2nd August 2018 Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Y... |
•No call di pipo wey don get di disease “COVID-19 cases” “victims” “COVID-19 families” or the “diseased”. |
Kano bloody, oda states rerun na helele Gov. |
Nigerians have a love-hate relationship with crime especially fraud. |
Wia dis foto come from, Victoria Nyeche Wetin we call dis foto, I go need at least two second hand Hiace bus, print posters and billboards for at least each ward to do my campaigns Nyeche say dat no follow for kola wey as culture demand you go give community wen you wan gada dem to do campaign, "so you see sey election... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Kaduna killing no be religious crises27th February 2018 Cameroon Video Killing: military court adjourn case again afta seven soldiers show up17th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey do... |
Voting go end on 27 November, so click here to pick your winner.. |
After I use di cream for one week, my face come bleach," she tell BBC Sinhala. |
EFCC dey worry say yahoo-yahoo dey increase for south east Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori How you fit stop plastic doti for environment12th December 2017 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 How climate change go take affect Africa well-well15th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05... |
Ambazonia forces kill Cameroon marine, four para-military officers, kidnap assistant mayor |
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:... |
Oga patapata of Nigeria police, Mohammed Adamu tok for one statement say: "I belief say di re-arrest of di suspect, Alhaji Hamisu Bala Wadume, go help bring answers to di plenti-plenti questions concerning di incident and di larger criminal enterprise of di suspect". |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Buhari and im cabinet Wetin security votes mean? |
Another suspect, Ahmed Abu Khattala dey trial for America. |
Many girls don complain sotay dem don see di harassment as normal level. |
Early dis year for January, im form di Coalition for Nigeria Movement after im write letter give President Muhammadu Buhari say im don fail and say make im no contest for 2019 election. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Russia wan shine, attract more Fans15th August 2017 World Cup 2018: Panama declare public holiday after dem qualify11th October 2017 2018 World Cup: Fifa don punish eight African nations3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli ... |
"Because di pesin don die, I no fit bring charges against him and I don decide to close di investigation." |
Di 2018 Nickelodeon Kids choice award go shele for Saturday, 24 March Another thing we de for inside dis tori MOBO Awards 2017: Wizkid and Davido win big30th November 2017 Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney18th February 2018 Di Razzies: Emoji Movie don chop worst film of 20173rd March 2018 Top... |
Another thing we de for inside dis tori Burundi dey provoke for International Criminal Court10th November 2017 UN say Burundi na di saddest kontri for di whole world14th March 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate m... |
ria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote 15 January 2019 New Informate 23 February 2019 Wetin we call dis foto, Nigerian woman dey vote for election Di join bodi ontop election mata for Nigeria, di Independent National Electoral Commission (INEC) release di regulation and guidelines wey di general... |
A post shared by Catriona Gray (@catriona_gray) on Apr 17, 2017 at 12:25am PDT End of Instagram post, 4 Another thing we de for inside dis tori Miss Universe: South Africa don carry di title for di second time27th November 2017 MBGN 2018: Miss Imo don win di most beautiful girl for Nigeria22nd September 2018 Top Tori W... |
IRC and NRC say de killing for Ngarbuh for number 14 day for November wit women and pikin dem inside de pipo weh deh die, na only one of de attacks weh deh di worri, and deh no di record some of de killings. |
Waterfront no dey as e be before Lagos State Mega city project na one of Lagos State government plan to transform Lagos - dem wan build tall tall houses wey be skyscraper. |
If president Deby mean wetin im tok, e go be major setback. |
Highway kidnapping - as way of making money by ransom - dey common across Nigeria and although di administration of presido Muhammadu Buhari don promise to tackle di mata, reports show say di problem still dey. |
- Femi Adeshina31st July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fue... |
Candidates must get minimum of Uefa B qualification and commit to dia Uefa A coaching licence. |
13 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di first time for 13 years wey Juventus dey progress for Champions League knockout match after dem lose di first leg Juventus sign Christiano Ronaldo to win di Champions League, and e be like say im go achieve dat goal. |
Na still today China say dem don begin move to reduce North Korea oil supply dem go still stop to buy textiles from dem, because China wan follow di latest UN sanctions. |
Na for 29 March 2019 UK suppose comot from di EU. |
'Herdsmen kill eight members of my family' Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate killings' Nigeria Super Eagles players dey pray for Plateau Another thing we de for inside dis tori 0:41 Video, Plateau Killings: See foto dem of di... |
Dem also wan make dem use hand count di vote again. |
And di National Identification Number (NIN) na 11 random numbers wey dem dey give give pesin afta dem complete dia enrolment inside National Identity Database (NIDB). |
Meanwhile di Commisioner of Police for di state Ali Aji Janga don tell members of di public say dem dey do everything possible to secure di release of di victim, im also ask di pipo of Kaduna to helep dem with correct information wey go helep dem solve di recent security problems. |
Somalia: UN don extend arms embargo |
Algeria military plane crash: 257 pipo don die near Algiers |
Information Minister Lai Mohammed bin tell tori people on Wednesday say na Boko Haram go kolobi di girls on Monday for dia school and say di Defence Minister go lead two oda ministers including him go di school on Thursday on behalf of federal government to really find out wetin dey happen. |
So di question be say: na wetin dey make Merkel market still dey sell since 2005? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di three Nigerian-American sisters wey cari belle at di same time But na dia mama dey jolli pass, Chika say, 'she dey over di moon, she don share di foto wit evri bodi wey she know'. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Elect more woman, dem go do better'4th December 2017 Norway go pay their male and female football teams di same8th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you28 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Me... |
"To stop all dis culture wey dey abuse pikin dem, our religious and traditional leaders must to work wit federal, state and local goment to expose and stop evri kain of abuse wey we don dey ignore for many years for our communities. |
US, UK investigators go help Ghana rescue girls wey suspected Nigerian gang kidnap |
pic.twitter.com/Dg57xkat44— Oby Ezekwesili (@obyezeks) June 14, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Unbelievable! |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Ozo, Dorathy na head of house and deputy for week 3 for Big Brother Naija 2020 season 5 show3rd August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Top Tori AS E DE H... |
Apart from court wey fit jail you for long time, jungle justice also dey because vigilante dey catch and beat people dem suspect wey fit be gay. |
Galadima add say di former presidential no show seriousness for her campaign. |
Lecturers for Nigeria public Universities don begin strike Nigeria new minimum wage don drop to chicken change? |
Di people wey cary out di research na from Universite Sorbonne Paris Cite. |
#UFC245 pic.twitter.com/6S7yYLFmug— UFC (@ufc) December 15, 2019 End of Twitter post, 1 Before di fight, Covington dey make mouth say im go beat Kamaru like small pikin, e say di fight go be "easy fight for me." |
Wia dis foto come from, Science Photo Library Wetin we call dis foto, Popular Erectile dysfunction melecin Viagra get sildenafil citrate inside - di same substance inside some man power products Di Zambian company wey dey make di product no go fit produce or distribute am again based on order from Zambia goment. |
Africa: Quarter of child marriage dey happen here Why child marriage dey cost Nigeria economy problem Di mama of Nazanin wey dey live for Shahrak e Sabz refugee camp near Herat for western Afghanistan tok say; "My son pain dey serious well-well. |
"Wetin touch me pass be say even as we dey treat dis man wound, im dey try call im wife, na so I collect phone tell im wife say make she go wait am for hospital." |
Another thing we de for inside dis tori Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange Di E-commerce company, Jumia bin announce on Friday, 12 April say dem don list dia company for di New York Stock Exchange (NYSE), wey go make am hard for most Nigerians to buy... |
So I ask her wetin do her. |
Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate Ghana President Nana Akufo-Addo bore sake of US President Donald Trump talk, and he describe Trump in comment as "extremely unfortunate. |
Even as many bullets dey fly pass am like mosquito, im no gree stop as im run enta thick Gambia bush. |
Cameroon local election must hold for Feb. 2020 - Goment Cameroon goment send 700 gendarmes for Anglophone regions to stop separatists "Military enta our village wit fulani herdsmen, burn more dan 100 houses. |
Even di Acting Govnor confam for one memo to di British Secretary of State, di carelessness of di sanitary officer wey dey in charge of di sea port for Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori Anas Number 12: Abedi Pele, Kofi Amoah and three odas dey lead Ghana football committee14th June 2018 Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' make hot after chameleon tactics expose am23rd May 2018 Hang Anas Aremeyaw Anas to death for di evils he commit - Kennedy Agyapong5th J... |
"I humble-I no believe am," na wetin Tererai Trent tellBBC Focus on Africa. |
Wia dis foto come from, FAAN Wetin we call dis foto, Di Azman Airline plane wey do emergency landing bin dey travel from Lagos go Port Harcourt Sake of dis, Mr Adurogboye come use dis opportunity take promise air travellers for di kontri say any airline/plane wey dem allow to fly dey save. |
Wia dis foto come from, N-POWER/FACEBOOK Wetin we call dis foto, N-POWER Beneficiaries On Thursday di Minister in Charge of N-Power programme Sadiya Umar tokfor Katsina during one interactive session say dem don appoint focal persons wey State Govnors choose to oversee the Social Investment Programmes of Federal Govern... |
Another thing we de for inside dis tori Ekiti election update: 'I win Fayemi wit 70 percent vote, INEC call anoda result' - Eleka Nigeria main opposition Peoples Democratic party - PDP claim say di July 14 Ekiti governorship vote na rigging full inside.16th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' la... |
Na for semi finals dem knock out Arsenal last season under Arsene Wenger. |
Say for organise dis march na for crime and deh di push population for komot protest. |
Pipo feel say Super Falcons deserve more Super Falcons don win dia first match for France World Cup Tins you suppose know about di 2019 Fifa Women World Cup Anoda way wey Nigeria fit qualify na if Cameroon beat New Zealand by 2 goals, Chile gats beat Scotland by three goals and Argentina and Scotland must win dia last ... |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua vs Ruiz: Heavy weight champion wey win back dia title7th December 2019 Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring15th May 2019... |
Police for Port Harcourt, Rivers state bin arrest Chima wey be Mechanic ontop accuse of armed robbery, na for custody wia im dey im die. |
Meanwhile, Ogoni Environment Activist Celestine Akpobari say im bin dey attend di United Nations Environment Assembly on Tuesday when im hear di latest Amnesty report. |
Skip Twitter post, 4 Our hearts are broken and our thoughts are with Chadwick Boseman’s family. |
Anglophone crisis start for 2016 den turn to fight between goment and separatists forces, 500,000 pipo do run go oda areas, 600,000 and more dan 3000 pipo don die. |
That you have all lasted this long in office is testimony to the fact that @MBuhari is indeed insensitive and out of tune with the masses. |
She get strong mind: Sabi people say di way wey Ms Merkel dey fit take strong decision mean say she no get any serious competition now for German politics, because she don kill di ambition of plenty men wey tink say dem fit become Chancellor, since she siddon inside office. |
Vote counting underway in the Cameroonian elections. |
Four rare mountain gorillas die for Uganda lightning strike |
Meet di first Head of House BBNaija 2020 housemates How Dorathy Instagram 'blow' afta BBNaija show launch Big Brother Naija season five go happun for July Five cool tins to know about Ebuka Obi-Uchendu, Big Brother Naija Season 5 show host Wia dis foto come from, Big Brother Naija How Big Brother Naija season 5 go be? |
As e condemn how army di kill pipo and spoil dia property for house, de lawyer say make ngomna give access for journalists and human rights organisations. |
Oscars 2018: See as stars slay for red carpet |
Expert - Nigeria Air: Only magic for fit make di airline take off by December - Expert 20 September 2018 Wetin we call dis foto, Minister for Aviation bin promise say Nigeria Air go begin fly bey december Nigerians still dey wonda wetin make Aviation Minister, Hadi Sirika announce say dem don match brake for tear rubbe... |
5 Things to do when ASUU Strike give you Plenty Time 22 August 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, ASUU no set end date for the strike wey dem start yesterday Lecturer strike dey happen for almost everywhere for the world. |
End of Facebook post, 1 One of di organisers Monica Ogea wey be President Rotary Club of Port Harcourt Gardencity under district 9141 tell BBC Pidgin say di killings dey worry dem and so di waka na to call security pipo to step up and stop di killing. |
Skip Twitter post, 6 Marcus Rashford watched on as Paul Pogba missed his penalty tonight But he doesn't mind pic.twitter.com/ZNDU9IPEmI— Goal (@goal) August 19, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone striker run comot Sweden sake of cold19th August 2019 Chelsea vs Leicester C... |
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi: CID Police pick up GFA President for interrogation23rd May 2018 Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' make hot after chameleon tactics expose am23rd May 2018 President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud22nd May 2018 Top Tori Ten tins you nee... |
Moyes don dey find work since May, when im resign as Sunderland manager, after di club relegate to Championship. |
Bibixy and seven odas, dey bi get three choices dem, for swear before de tok, and answer questions, for tok from inside box and no aswer any question of for remain silent. |
@dunesabuja A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Jan 27, 2019 at 2:15am PST End of Instagram post, 5 September 2019 - First of all, Introduction David announce 2nd September, 2019, say im don decide to go pluck flower for Chioma house even before di engagement announcement. |
Okao Uduagbon, oga for motor sports club for Nigeria, achieve im dream of three years wen im build di first race track for Nigeria for 2015. |
But tori be say many workers no go get salary as letter come from Head of Service office to comot dia name from payroll. |
Let's just say my look in this photo says it all. |
Another thing we de for inside dis tori Senator Abaribe don ask President Buhari goment to resign - See di three tins Nigerian Senate wan do ontop di mata29th January 2020 PDP ask Buhari to resign, submit petition to US, UK and EU31st January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fun... |
Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do 19 August 2020 Wia dis foto come from, EPA Crowds of pipo for Malian capital Bamako, dey celebrate and happy outside di residence of dia President, Ibrahim Bo... |
She follow talk about di business and how she don turn wetin most pipo dey run from, into her daily bread. |
Some pipo enta social media to celebrate dem Papa Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Video, Meet Ghana’s Galamsey pikins wey demma Chinese fathers lef behind12th April 2018 Hugh Hefner: 'We go miss my Papa'28th September 2017 H... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.