text stringlengths 21 14k |
|---|
He also add say govment get experience in handling sudden case spikes like e happen for Tema fish factory and Obuasi market. |
Claims, allegations, material facts and other content wey we fit no confam we no go quote. |
FBI bin release names of 80 pipo wey dem accuse of yahoo-yahoo and most of di pesin inside di list na Nigerians. |
JAMB post UTME screening: University and higher school go start admission screening by September |
Another thing we de for inside dis tori Ellen Johnson Sirleaf don get statue for Nigeria10th November 2017 Traditional ruler wey no fit collect 3000 naira adult levy go loose im community - Imo State goment21st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3... |
Butchers dey kill cows while women, wey wear different uniforms, dey supply water for di abattoir to wash meat. |
"General Soleimani and im Quds Force dey responsible for di deaths of hundreds of American and coalition service members and the wounding of thousands odas," di statement tok. |
Di 15-time major winner say im "no fit waka well" before im operation and im pikin dem don see di kain "pain" golf don give am. |
Konda say for plenti villages e bi common for see girls dem weh deh stain dia clothes, and deh no di laik for go school again even if na different tin for town. |
Di family worry say dis go spoil di connection dem get with BBC, but na di opposite wey happen. |
Dis na after Victoria Beckham, Geri Horner, Emma Bunton, Melanie Brown and Melanie Chisholm bin take picture together for Horner house. |
Goment for Nigeria bin don tok say IPOB na illegal group for di kontri. |
Nigeria: university teachers don strike Wetin e mean be say government universities fit be like graveyard from Monday September 11, 2017. |
Nigerian goment wey confam di killing, say dem do everitin dem fit to make sure say dem no kill her, but many pipo especially for social media no wan cari ear hear dat one. |
Add di pumpkin leaves and waterleaf 8. |
Odas bin tok one kain say na me plan di assassination myself, or say my mama happily risk her life - di same tin wey dem tok about James Foley, di US tori pesin wey dem kidnap come behead for Syria. |
Skip Twitter post, 1 Senator Dino Melaye Narrates Ordeal Of His Escape From 'Kidnap Attempt'.#NaijaVirals pic.twitter.com/JRKu1sBjAr— Naija Virals (@NaijaVirals) July 30, 2018 End of Twitter post, 1 And put for Twitter say im no go eva stop to dey tok for im pipo. |
"Africanism" na di main topic of di 2018 carnival and di parade go see plenti cultural groups and bands showcase di different cultures wey dey Nigeria and Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage wage don drop to chicken change?11th October 2018 Nigeria Minimum Wage 2018: Warning strike na strategy for unions as elections dey come - expert26th September 2018 Nigeria labour union still dey vex on top minimum wage22nd October 2018 Nigeria Labour Congress say fa... |
This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk 10 May 2018 Wia dis foto come from, CARLOS SERRANO Wetin we call dis foto, Some of im movement dey hard to watch Two rappers don dey pipo mouth well-well for United States recently, but na for different reasons. |
Another thing we de for inside dis tori Ekiti election update: Who be Kayode Fayemi?15th July 2018 Fayose: Five tins wey Nigerians go miss about di former Ekiti govnor16th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?58 minutes wey don pass Infor... |
Still for inside statement wey British Airways release dem say: "We understand dis kain frustration wey BALPA strike don cause our customers. |
Power is too complex, with huge vested interests, for Fashola. |
Local broadcaster Citizen TV reports say Ruth Shiundu, wey be widow, say she no fit raise 11,000 Kenyan shillings ($102; £84) because di coronavirus pandemic affect her okrika business. |
Even though many people for South Africa dey hail di protesters for di action dem don do for Saturday, other people dey try remind say H&M dey give many South Africans work and na black people go suffer pass if dem comot from di country. |
Mama Mary Igrakpata wey don pass 100 years old tell BBC Pidgin say she don massage many women for Warri to get belle. |
De pipo weh deh di join-join de video go put anoda video afta dis wan", Badjeck write. |
Di Nigeria Centre for Disease Control tok say Lassa fever na major public health challenge for West Africa, and Nigeria na im dey bear di highest burden. |
"Wen e come back I tell am to go isolate yourself for 10 days or 2 weeks, afta some time e come tell me say e bin dey want to enta Big Brother, di way I look am eh, e know say e no fit continue di conversation, na so e comot. |
Countries including China, France and Germany don also grounded the jets. |
Guava Island: Rihanna & Childish Gambino new film trailer leak, see wetin pipo dey tok 26 November 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@rihannashoots Wetin we call dis foto, Dis picture bin land for social media dey make pipo dey wonder wetin dey happun Di trailer for di feem wey Rihanna and Donald Glover (Childish ... |
Three cups of coffee per day ‘fit help you’ |
BBC Pidgin Minute Hear di latest Pidgin Minute here Why Femi Opabunmi no dey play ball again Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Why Femi Opabunmi no dey play ball again Femi Opabunmi na 17-years old wen he become di youngest player to represent Nigeria for FIFA World Cup for Korea/Japa... |
Feminist Coven symbol designed by me. |
Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate No be just to carry pads dey dash girls Karo dey do, she and her team dey also teach Nigerian girls how dem go take package diaself well wen dem dey see dia period. |
President Buhari no only tok sorry, e also promise say goment no go rest until di pipo wey carry out di attack face justice. |
Another thing we de for inside dis tori Oscars 2020: See di full list of winners10th February 2020 Royal Wedding 2018: See as pipo shine for Prince Harry and Meghan Markle19th May 2018 Grammy 2018: Wetin to expect28th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don ... |
Wetin we call dis foto, Cough syrup addict wey dem tie with chain so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef My own broda sef bin suffer codeine addict. |
African swine fever for di kontri. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bob Marley na di most popular Rasta wey don ever live Selassie di god Selassie visit Jamaica for 1966 afta goment for dia invite am come. |
Madam Crouch say she dey proud to face di "generational challenge" to face issue wey dey affect about nine million UK people, weda dem young or old. |
Nigeria na di last kontri for Africa wey bin report case of wild polio - Dat na for Borno state inside North-east, Nigeria wey also be di epicentre of Boko Haram insurrection, for 2016. |
Inflation dey come down, interest rates dey reduce and government don solve di light situation so industries fit work well-well. |
Another thing we de for inside dis tori Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Zamfara pipo protest killi killi wey dey hapun for di state24th December 2018 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol... |
Another thing we de for inside dis tori Togo Protest: Wetin we know8th September 2017 Togo: Why people no want Faure Gnassingbé7th September 2017 Togo: West Africa last remaining 'bad boy'14th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Anoda resident for di area wey be Daniel say even though fuel don dey, transport fare still high. |
And people wey young like 19 years dey among dem. |
In fact, for 2019, although African-Americans make up less than 14% of di population (according to official census figures), dem account for more than 23% of di just over 1,000 deadly shootings by di police. |
Health minister son punish some pharmacy dem weh deh di cheat population for dis taim weh e Covid-19 di worri di world and go continue for punish dem. |
Di mata don cause plenti tok for internet as many pipo don come out to condemn di video. |
"JAMB get age limit of those wey go fit apply to sit for di exam, we dey follow JAMB procedure," im tok. |
All you did was to be there for others & Nigeria abandoned you when you needed her. |
Di Minister of Labour and Employment, Chris Ngige, na im tok dis one on Thursday for Abuja, when some Nigeria Labour Congress (NLC) leaders visit am on di mata. |
I have now seen 75% of the countries on the continent and I cannot wait! |
Court order come for Monday morning say make lawmakers no comot Mr Madumere but dem no listen. |
But di main tori wey dey follow as people dey use di name 'Black Friday' start for 1950s for Philadelphia, inside US. |
See di new rules pipo must obey from 4 May - Nigeria lockdown update: Civil servants for Lagos no go resume work immediately - See di new rules pipo must obey from 4 May Gift Andrew Reporter, , Lagos 29 April 2020 New Informate 4 May 2020 Wia dis foto come from, Lagos State Goment Wetin we call dis foto, Govnor Sanwo-O... |
"My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am" 9 January 2018 New Informate 10 January 2018 Wia dis foto come from, Prince Agility Wetin we call dis foto, Late Innocent Amirize wey die on New Year day for Omoku E don pass one week since di New Year day attack wey some cultists go shoot and kill over 16 people wey... |
"I no fit breathe," Oga Floyd tok am plenti times, dey beg for im mama, e dey beg "please, please, please". |
Moving sensitive materials fit cause beta logistics wahala. |
Hushpuppi in court: Bail no reach Ramon Olorunwa Abbas wey dey jailed for advance-fee scam charges Yemisi Lanre-Idowu 14 July 2020 Wia dis foto come from, SCREENSHOT/DUBAI MEDIA OFFICE TWITTER VIDEO Bail no reach Hushpuppi in court wen di Nigerian Instagram influencer Ramon Abbas Igbalode appear for US court for di ad... |
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Grammy 2019: Childish Gambino win song of di year, Lady Gaga get three, Cardi B make history11th February 2019 Wizkid, Kizz Daniel totori fans for 2018 ... |
Alexander Peter Idoko: Di artist wey dey use razor blade draw ontop burnt wood |
On Wednesday, Ferdinand Nwonye, tok tok pesin of di goment ministry announced say di plan of Air Peace airline to bring back Nigerians from South Africa "free of charge" no go happun again on 6 September as dem bin tok before. |
Even though di storm happun ova a week ago, agencies wey dey give help tok say di disaster fit bad pass as e dey now. |
Another thing we de for inside dis tori Sickle Cell pipo no go die now now now - Hilda19th June 2019 1:22 Video, Na blood donation dey epp save sickle cell patients, Duration 1,2219th June 2019 Tosyn Bucknor: Life and times of Lagos 'area mama'21st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughe... |
"Finally wetin suppose happun be say di first husband na im get wife because na im first marry her and e say e no divorce her." |
Chief Lanre Razak: Wetin we sabi about di death of Lagos APC chieftain and Balogun of Epe, KLM |
ria Police ban illegal covering of motor plate number 6 March 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Police Force Nigeria Inspector-General of Police on Wednesday ban di covering of plate number for moto wey no get di authority. |
Di company still get branches for other African kontris. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di right way to self-isolate Stay for house - First tins first, to 'self-isolate' mean to stay for house. |
Wia dis foto come from, UNICEF/TWITTER Tell dem about di safety measures wey dey to keep students and teachers healthy and remind dem say make dem dey wash dia hands wit soap and water all di time. |
#dontleavechallenge #dontleavemechallange pic.twitter.com/mtcJC80SxT— PorPorRee (@VEJ0ME) June 21, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Pa Olu Jacob, Don't leave me! |
Wia dis foto come from, Tom Murray Wetin we call dis foto, Tom Murray na him be di youngest photographer to ever collect work to snap di Royal Family. |
Im say di defendant no go disturb all di witnesses wey dem go call for im case. |
Go-slow hold robbers wey go rob bank 14 June 2018 Wia dis foto come from, Giorgio Cosulich Wetin we call dis foto, Traffic for Addis Ababa Bad market catch armed robbers as go slow hold dem for road afta dem go rob one bank on Tuesday afternoon. |
Court don give order for INEC to allow Atiku, PDP inspect electoral materials Rivers APC change gear declare support for Sowore AAC party for govnorship election Di president wey thank di members of ACF for dia support for am all di time, say im dey grateful. |
Generator fume pollution: Court sentence man wey kill im neighbour unto generator smoke to die by hanging |
Mr Buhari say im government dey put eye for security mata well-well Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na for 2017 new year speech im talk dis one and people happy because of di Boko Haram palava and di Chibok girls wey dem kidnap. |
APC candidates for Rivers state no dey INEC final list of pipo wey dey contest 2019 Court say make INEC no put any APC candidate name for Rivers elections Di INEC Resident Electoral Commissioner for Rivers State Obo Effanga tell BBC Pidgin say "na lie, we no dey shift election date", say INEC no get dat kain plan but p... |
Judith wey be 65 years, na former fashion designer and her friend of 25 years Anne Davidson, wey be retired primary teacher don dey plan say one day dem go start business togeda. |
'I no fit wait to become complete man' - Boy wey get man, woman private part Sex make friend zone turn bad tin See Aisha Buhari latest accolade Dat one make many pipo come out, some even come from far away states to benefit from di help. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria: Buhari no strong for economy - Obasanjo Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 ... |
Pakistan (1,000, 20%) Bangladesh (454, 14%) Nigeria (362, 18%) Many African kontris including Nigeria, Uganda, Ghana and Cameroon get laws wey make am criminal offence to be gay, lesbian, bisexual and transgender. |
At my age now, wia I fit get power to build anoda house, abeg make goment help me." |
On Monday, China order about 100 of dia domestic airlines say make dem suspend dia commercial operations which dey use Boeing 737 MAX 8 aircraft. |
pic.twitter.com/5MtTgLfRZ3— Muhammadu Buhari (@MBuhari) February 12, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Security go monitor 'big people' for social media - Defence Minister25th January 2018 Herdsmen killings: Former Nigeria spy chief say security people dey plan with herdsmen9t... |
Even if that should happen, it shouldn't be on camera— OBI OF ENUGU (@ugostevenpas) June 26, 2020 End of Twitter post, 3 But Rema deny am say di girl no be im girlfriend and say she follow apply for Instagram instead of Twitter wia im first post di fan date announcement. |
Accra resident recount experience - Earthquake in Ghana: 'Di ground start dey move wey e shake three times' - Accra resident recount experience 25 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, File picture wey show road afta earthquake Geologists for Ghana say say di tremor wey Ghana experience... |
Mali: Dutch Minister comot on top soldier wey die Dem call di goment of Mali to look into di serious allegations of human rights abuse "korokoro without partia wey go bring out result of wetin realy happen." |
Jesu de nu omije wa, Logan ti o de! |
Another thing we de for inside dis tori Things wey you fit expect from AU-EU summit Issues wey concern young people and mata of migration dey for wetin to expect from di summit.28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young inn... |
Nigeria: Curfew as soldiers attack Nnamdi Kanu, journalists |
im disappointed on top dis kain plenty money wey senator di collect for di country wen di salary of ordinary worker be just 18 thousand naira. |
Wia dis foto come from, @PoliceNG Wetin we call dis foto, Di Police oga bone di lawmakers for di third time Di latest National Assembly wey Saraki na Senate President, don ask President Buhari to call di IG of Police to order, and dem also pass vote of no confidence on am. |
aul Biya: Cameroon president weh e no di stay for kontri 26 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cameroon get presidential elections for October and kontri pipo di wait for hear if de 85-years old big massa go wan stand again. |
Im warn say if we no dey careful, fuel price fit go up. |
Di IGP dat time tok say everi officer wey dey work must dey dia full uniform and identification or dem go enta serious trouble. |
E include series of street demonstrations wey happun for Tunisia, and nah im lead to di ousting of longtime president Zine El Abidine Ben Ali in January 2011. |
Wetin be di work of NIPOST NIPOST na government parastatal wey dey established by Decree 41 of 1992 and dia work na to develop, promote, and provide adequate and efficiently coordinated postal services at reasonable rates. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.