text
stringlengths
21
14k
Majority of di calls be false.
Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, AFOTY 2018 nominee Kalidou Koulibaly: I fit be one of di best defenders for world, Duration 2,0420th November 2018 BBC African Footballer of the Year 2018: Dis na di nominees wey wan win di award17th November 2018.
Some port officials don dey under house arrest for Lebanon as di kontri begin investigate wetin cause di deadly explosion.
Tina death dey make pipo para as #JusticeforTina begin trend on social media.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, President Uhuru Kenyatta (left) na im win di 8 August election wey court declare 'null and void' Wafula Chebukati, wey be di chairman of Independent Electoral and Boundaries Commission, wey dey in charge of di elections, talk say e go good if President Kenyatta ...
Obasanjo to Buhari - "You must vex some people" - Obasanjo to Buhari 21 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Obasanjo say Nigeria main wahala na leadership.
Ebola patients die afta family cari dem go church for DR Congo 24 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Three Ebola patients wey bin dey treatment centre for Democratic Republic of Congo comot from dia go church for prayers.
President Muhammadu Buhari WAEC certificate wey neva appear until November 2018 wen West African Examination Council (WAEC) give am di 'Attestation of Results' ahead of di 2019 election.
Give police new face Police need to dey independent, dem must get free hand to do dia work so dat any issues wey involve goment or di public dem go handle without partial.
Di governor, Umaru Tanko Almakura, wey visit di area to see wetin happen koro koro say I'm shock on top wetin I'm see.
#TiwaaMustGo #BringBackOurTaadiGirls— Jessica OS (@jessicacitifm) September 17, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #RestInPeace CID BOSS HAS STILL NOT RESIGNED OVER HER FAILURE IN HANDLING OF THIS HEARTBREAKING CASE ?
But Cameroon and Nigeria no dey among de 23 out 54 kontris for Africa weh deh confam de agreement weh sabi pipo say e go increase business among African kontris.
Di video wey last for about three minutes, show how di soldiers wey lie for ground dey receive bullet from di insurgents and dia guns seized.
BAUCHI Bauchi State University, Gadau, Km 18, Azare-Zaki Road, Gadau, Bauchi, Bauchi State BAUCHI Dolphin Maria College, Sunday Awoniyi Road, New G.R.A, Bauchi, Bauchi State BAUCHI Federal Polytechnic, Opp.
Im add say dem go launch formal investigation into di mata.
All di photo na from AFP, EPA, Getty Images and Reuters Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mik...
ameroon protest: Maurice Kamto ‘President Biya must go peaceful march’ and weti we know about di D-Day 22 September 2020 Wia dis foto come from, Maurice Kamto/Paul Biya Opposition Cameroon Renaissance Movement, CRM party leader, Maurice kamto and e allies plan for march for tell president Biya make e komot for pawa on ...
End of Facebook post, 1 Christian Achaleke say as young pesin weh e know street life e design de project for give some tin different for young pipo dem weh find demsef inside violence as sometimes deh bi victims or some tin push dem.
But once we remove our placard or begin share flyers dem go come pursue us."
Afta plenti gbas gbos di case land court.
"No matter how I bin dey play, I just get to get my Serena focus back so dat na wetin I bin dey work on today."
United Nations High Commission for Refugee, (UNHCR) for Abuja, don call say make Nigerian government respect international obligation, give access for Cameroon prisoner dem weh deh di seek asylum.
I dey surprised but I tok say no problem as long as she dey happy to get anoda pesin to represent her.
Wia dis foto come from, Evan-Amos Di hole punch na very important office equipment wey dey always dey for every office.
I assure you all that I am studying the results along with other party members and will announce my next move soon.
According to di Chinese ambassador, Zhou Pingjijan wey tok to tori pipo on Monday February 3, 2020 about dia efforts to stop di virus, 60 Nigerians dey Wuhan wia di Coronavirus bin start from.
Wia dis foto come from, @Busty_Von_Tease Wetin we call dis foto, Adult workers say dem no dey treat dem di same like celebs Facebook tok dia own Tok-tok pesin for Facebook, wey own Instagram tell BBC say, "with di kain global and different community, we get we dey put rules for ground about nudity and sex matter to mak...
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations24th January 2019 Anglophone crisis: Gunshots, killings, car burning, as separatists force ‘lockdown’ for pipo6th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tact...
“JESUS gave His life on the Cross of Calvary so that we can live!”( John 3:16).— Bro.
A post shared by Donatella Versace (@donatella_versace) on Feb 19, 2019 at 3:51am PST End of Instagram post, 1 Even America First Lady Melania Trump share foto for Twitter of one design wey Lagerfeld create for her first official White House appearance.
EFFC tok say na as Lakis dey try comot di kontri from di Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, dem nab am afta intelligence report wey reach officials ear say im dey wit big money wey im bin no declare for di Nigeria Customs Service.
End of Facebook post, 1 By 9pm Friday 4 September, 2020, three candidates wey dey eye di number one position for Edo State jam face to face ontop Governorship Debate to argue why dem wan govern di southern Nigerian state.
Another thing we de for inside dis tori Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law3rd April 2019 Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay29th November 2018 Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO11th September 2018.
As e be, Cameroon coronavirus cases climb to 233 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?21st May 2020...
End of Facebook post, 1 Workers suppose collect salary during coronavirus lockdown?
Dis rail go ready by June 22 and pipo wey wan use am go fit transport from Marina to Mile 12.
but according to goment advice i go continue to dey self isolate until di symptom go away," he tok.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen Killings: "Police and Presidency dey against Benue"18th January 2018 Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps9th March 2018 Benue Killings: Dem go do anoda mass burial for 24 pipo wey die7th March 2018 How President Buhari wan take waka don d...
Mother Language Day: Meet Fulanis wey no sabi any Fulfulde word
na wit heavy heart we dey report say we lost Cameron," the statement read.
Im add say di gorillas, tink of di rangers as dia parents.
'Polio no fit stop my ginger' Dem no support media player for your device 'Polio no fit stop my ginger' 20 March 2018.
25 December 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Imo State Governor Rochas Okorocha want im people to dey happy Twenty days after after di Governor of Imo State for eastern Nigeria appoint im sister to be Commissioner of happiness and purpose fulfilment, we wan know whether people for Imo dey happy ...
Las las, accuse still dey ontop Saraki head say im get hand for di robbery wey happun for Offa, Kwara State for April.
Rema: Nigerian Singer & Lady crooner break silence on Nimie wey make fans get 'pepper bodi' weda na im girlfriend Ogechi Obidiebube , Lagos 26 June 2020 Wia dis foto come from, Rema Nigerian singer, Divine Ikubor AKA Rema don clear di air say di girl wey im carry go fan date on Thursday, June 25 no be im babe.
Sabi pipo say evidence no dey say dis one dey work for human beings - except say di gbege na big one wey pipo no expect, like wetin happen for 9/11 inside America, according to evidence.
Real Madrid fans still dey jollyficate afta dia team qualify for dia third straight Champions League final.
Na correct Nigeria director Kunle Afolayan dey arrange di film and di name go be 'Di Bridge.'
Almost all of di cases wey I know, no be di man dey first beat di woman, so you see say no be issue of domestic violence, let's even assume say na di man start di beating, di solution no be to carry knife or pestle hit am, na to find how you go run comot."
"Di lorry wey dem arrest am for Mubi-Sahuda border road na with 52 bags of rice wey dem use sand cover," na wetin Francis talk.
''We dey expect make in land for Zimbabwe at 11:30 GMT and we go swear am in later'', Larry Mavhima tell tori people Reuters.
#MeToo: Women dey talk sex harassment Taylor Swift Don Win Case Against DJ Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lena Heady say 65-year-old Harvey Weinstein make am cry Wetin don happen to Harvey Weinstein?
Skip Twitter post, 3 False reports fine, but few months ago your madam said they know where the girls are.
Wen di barber tell dem say dem no get, di men say dem dey pursue tief dem wey dey still cow.
Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate' Why I no fit call Dino Melaye 'clown' - Bukola Saraki Bukola Saraki troway support give Peoples Democratic Party (PDP) candidate Abdul Fatai Ahmed unto say im wan break di tradition of Saraki kingdom for Kwara state.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria Codeine and all di members of im family get heroin inside.
Dis na di first time wey di mama and pikin go work on any project and madam Chukwura say dem don dey wait for di right one.
Saraki say di kill kill of Nigerians don pass political party mata, say any service chief wey no sabi work suppose waka comot make odas do di work.
Di UN Refugee Agency (UNHCR) say among di refugees, 15 na women, six na men and four na children.
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics2nd August 2018 Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3...
But social media don dey run comments on weda dis tok from Asuu na really to benefit teachers or dia lecturers.
Peter take also hand sanitizers for go for e parish for Bandjoun, west region.
Dem ask Zimbabwe to "settle di political challenges with peaceful way," na wetin di AFP news agency dey report.
Na as Ivory Coast dey drag di TEN oil fields, na im force Ghana to run go meet di Tribunal to settle di matter.
The only candidate wey get mind show face to tok im mind for di debate na Uche Nwosu of Action Alliance.
Dis be di song wey drivers for Ghana dey sing as dem embark on demma 'Teso Oo Te so' demo for Accra.
Di twins wey survive for 22 weeks Wetin we call dis foto, Dem born Ruben and Jenson Powell more than four months early Ruben and Jenson Powell don become di youngest surviving pre-term twin boys wey dem born for Britain for August last year wen dem be 22 weeks and six days.
Her mind na say all dis one fit cause palava wey go mean say Kenya fresh election for 26 October fit no dey credible.
Government lawyer don go di place wey di walaha happen and dem say for now, nothing show say na terrorist attack.
According to reports, di armed robbers wey pass 20 break into di bank with dynamites and Ak47 around 4pm local time.
Many wey no know me no go believe say i don reach 17 by mere looking.
ameroon: Footballer Samuel Eto'o rescue migrants from Libya?
George Weah dey face kweshon unto national honour for Arsene Wenger and Claude Le Roy
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Ghana vs Benin match result25th June 2019 AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results14th June 2019 Video, Afcon 2019: Super Eagles fit win di cup - Joseph Yobo21s...
Di Nigerian wey dem kill, marry South African wife and dem get two pikin wey dey three and five years.
Anoda important tin wey dem find out be say, dem observe say "tins wey fit lead to cancer decrease".
Boko Haram Repentance Anoda reason why Boko Haram start to trend na afta tori break say dem don rehabilitate and release 1400 suspected Boko Haram members inside Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Arsenal don sack Unai Emery29th November 2019 Unai Emery: Fans happy pass say Arsenal sack dia coach29th November 2019 Mesut Ozil: Arsenal midfielder no dey Pro Evolution Soccer 2020 for China18th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 ho...
On 7 January, brothers Said and Cherif Kouachi storm di offices of Charlie Hebdo, and open fire, dem kill di editor Stéphane Charbonnier, wey pipo sabi as Charb, four other cartoonists including Cabu, two columnists, one copy editor, one guest wey dey attend di meeting and di caretaker.
ASAP Rocky: America rapper dey guilty of assault, escape prison sentence 14 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Court for Sweden don find American rapper ASAP Rocky guilty of assault afta im fight pesin for Stockholm.
Plenty talk dey say wuru-wuru don enter how much money government don recover and wetin dem do with am.
Even sef, Safechuck and Robson bin come out dat time to tok say Michael neva ever ever touch dem for those trials before dem change mouth now say na lie dem bin dey lie.
2016 we give 7 days warning, we never strike for about one year now despite say government never gree answer us.''
https://t.co/J9x51h1LBe pic.twitter.com/g4Z7mO5cV9— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) November 9, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 NoKo has interpreted America's past restraint as weakness.
But instead wey im go pocket di moni, e call di owner of di moni wey be Alhaji Ahmad and give am back to am.
Dis Supreme Court decision make history as na di first time for Africa wey court don ever cancel election of government wey dey power.
Trauma section— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) April 25, 2018 End of Twitter post, 2 Nigerians dey ask say how e dey tweet from Intensive care.
Wetin we call dis foto, Cross Rivers State Govnor Ben Ayade don officially open di 2018 ear edition of di Calabar Carnival parade Di carnival don become tourist attraction for many and BBC Pidgin enta Calabar to experience di 2108 Carnival Make you no too go far we get plenti pictures and videos for una.
Skip Twitter post, 3 About time i joined y'all.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 AAC presidential candidate Omoyele Sowore wey be one of di main pipo wey dey mobolize di 'Revolution Now' protest bin report say secret police (SSS) arrest am on Saturday, August 3 but police say dem no know anytin about am.
Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States Ghana Independence Day Quiz Di news of di eviction bore most people who dey argue say instead of Cathedral, make government focus on other things like providing ambulances.
Anglophone crisis deh make women break taboo for Cameroon 19 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Na condition dem say make crayfish bend.
Connected Development CEO, Hamzat Lawal talk say di Ecological Fund Office wey dey under di presidency suppose dey give Great Green Wall 15% every month, but up till now Ecological Fund Office never give dem money and dat one dey affect di project.
Im give Neo strong and final warning say him obstruct and restrain im fellow housemate wit force, and deny her freedom within di Big Brother House.
Wia dis foto come from, Olurotimi Michael Wetin we call dis foto, Oga Michael get im own company Though di law wey Presido Buhari sign make am clear say those wey dey employ less than 25 pipo no follow for di law to pay di 30k, most employers wey dey dat bracket go feel say na di right thing to do.
Regina say she leave her shoe business wey she bin dey do for Badagry wey get K-leg because of money palava and sake of say she be di bread winner of her house she bin need to hustle.
ria: Nasarawa tertiary institutions don start strike 16 February 2018 Wia dis foto come from, iStock Di join-bodi of Tertiary Institutions for Nasarawa state Nigeria don begin strike and dem no sure when e go end.
Sabi pipo bin dey look Bin Laden as di new leader of al-Qaeda.
Later dem come talk for one tweet wey dem write say "when we torchlight di mata, we come see say na one Twitter customer support staff wey dey leave na im do am for di last day wey im go work for di company.
US Centers for Disease Control and Prevention list of symptoms also include chills, repeated shaking, muscle pain and sore throat.