text
stringlengths
21
14k
On di average, of almost 8 in 10 pipo say e dey high."
ameroon: Some Yaoundé pipo dey for darkness afta one week black-out 14 August 2019 Since one week now residents for some parts for Yaoundé no get light so deh di waka from quarter to quarter for charge dia phones, big business di use generators.
"Di most important tin na make dem no panic too much, try di tins dem dey do regularly, do tins wey don help dem before to keep calm, reach out to family members and support system, write because writing dey therapeutic and e dey help some pipo, tok to counsellors too so dem go know say dem no dey alone.
You go put di name of your kontri wia you dey live inside your email subject header.
Tori be say Prince Charles even follow choose di music wey dem go play on wedding day.
Nurse weh e tok for tori pipo say e run from place weh e bi di work for Batibo for seka say ambazonia forces wan make e treat dia pipo as deh no fit take dem go hospital for fear say army go arrest dem.
pic.twitter.com/J9l3IZqghc— Francis Doku (@TheGHMediaGuru) July 7, 2018 End of Twitter post, 1 Those wey shine eyes well well go see say no be Kolinda dey inside di photo but na American model Coco Austin, wey popular sake of her full bodi and marriage to actor and rapper Ice-T. Dem snap di photo of Coco wen she bin de...
Di Prime Minister wey announce di lockdown for news conference afta 2am say, "we dey face emergency, national emergency."
Skip Twitter post, 3 Fuck You Noble Igwe @Nobsdaslushhkid pic.twitter.com/daXGECrHnz— oyèmykke (@Oyemykkee) May 12, 2018 End of Twitter post, 3 Odas like Don Jazzy too reply.
Skip Twitter post, 1 And the The Grandfather of Comedy Answers the Final Call!
pic.twitter.com/QNvzuZgAbe— Black Panther (@theblackpanther) August 29, 2020 End of Twitter post, 5 Meanwhile US Democratic presidential nominee for di 2020 election, Joe Biden write say 'Boseman dey bigger than anything wey pipo see for screen... and im don inspire generations and show dem say dey fit be anything they...
Na turn by turn una go dey select de feem wen una go look, make evribodi put mouth choose film, make una all gree as una go dey tok di matter make evribodi mouth join, make e nor be say some pipo no go put mouth.
For dis run-off, e go clear who di people really want, whether na Oga Weah, or Oga Boakai.
'I dey 28 years and I neva get orgasm before' 19 September 2018 Wia dis foto come from, ISTOCK / BBC Three Dis tori contain some sexual yarns wey only adults suppose read I get my own crib - na just one bedroom flat but e posh.
Olamide wey just engage im baby mama, dey use di launch of di TV station wey im dey call VOTS to mark im 29 years birthday.
Nigeria no follow for di list of 20 kontris wey be innovative achievers or kontris wey dey create beta ideas for di 2018, according to report wey Global Innovation Index (GII) just release.
Dis points na part of di reasons, according to di expert; •Di price wey dem dey sell electricity to Nigerians dey far less dan di amount wey dem take produce am.
"I wan craze wen I hear say I win BBC writing competition" See as Cashmadam Mahassin Quadri win N1.8million Tony Elumelu money Di award, wey dem announce for ceremony wey happun for Dubai, recognise di ogbonge commitment of di teacher to im students dem.
Before now, di acting National chairman of di PDP Uche Secondus bin don demand di immediate release of Atiku son-in-law and im lawyer Uyiekpan Giwa-Osagie, For now, dem no tok anitin about di lawyer.
I call on di relevant authorities dem to o due dilligence check ontop all goment aircraft dem so dis kain tin no go happun again."
"I no believe di kain life wey I dey live.
Na how I come realise sey I be asexual."
Di Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU), Non Academic Staff Union (NASU) and National Association of Academic Technologists (NAAT) join start strike on 4 December 2017 because dem say federal government never obey di agreement wey dem sign since 2009.
Nigerians no sure weda oga presido go show dis Saturday or not but one tin wey dey sure be say, weda na four days, two weeks or three months, dem go wait.
Although di items wey dey come up now no be budget expenditure related, ibe important say we go point out how di Ghanaian economy dey pick up under government.
Lagos: Monkey don pursue pipo comot for house Meet di Ghana boy wey fit bark like dog, sound like goat and over 50 other animals Wetin we call dis foto, As di area dey develop di monkey dem no get place to stay again as dem don cler most of di bush and canal sef Anoda area person, Joshua Okeke, dey wonda weda dem be hu...
Nigeria goment don restrict flight to only Lagos and Abuja, close three oda international airports Why Private jet charter dey boom for Nigeria?
"Dem tok say dem need designer to push di African fashion go front, say dem need designer to design outfit for one UK VVIP wey dey show for di kontri.
Di highest wey Nigeria don enta na group of sixteen.
Another thing we de for inside dis tori 3:41 Video, George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd, 3,4131st May 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 George Floyd death: How di death of one black American in 2020 explode di Black Lives M...
Na for during one broadcast on Tuesday, di governor explain say di dusk-to-dawn (7 p.m. to 6 a.m.) curfew wey dem bin put April 15 go still continue.
Since den till now, dem neva do anytin.
Wia dis foto come from, Nigeria Police Wia dis foto come from, Nigeria Police Another thing we de for inside dis tori Video, IGP vs Senate: 'Na wetin National Assembly don turn to be dat'10th May 2018 IGP Idris na enemy of democracy - Nigeria Senate9th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughel...
Dem go try Mohammed and four oda men for one military court for Guatanamo Bay starting from 11 January, 2021.
Skip Twitter post, 1 I have said plenty times that the EFCC and DSS are Buhari's attack dogs, Obasanjo openly withdrew his support for President Buhari and he released one of his bingos against Babachir Lawal to score cheap political points.
INEC Chief Returning Officer Professor BB Shehu declare di 9 March Govnorship Election for Kano State Inconclusive afta PDP bin dey lead wit 1,020,465 votes while APC bin dey behind wit 987,459 votes afta dem count votes from all di 44 local goment areas inside di state.
Another thing we de for inside dis tori Latest news about Senator Elisha Abbo dey make pipo tok about Senator Oluremi Tinubu10th July 2019 Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault8th July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Ab...
Dis one mean say na only papa and pikin don rule Togo for more than five decades.
Skip Twitter post, 1 All is set for the Inauguration and Swearing-in of Hon.
Wia dis foto come from, Getty Images See di Nigerian athlete wey fit win medals for Commonwealth Games: Men Table Tennis: Bode Abiodun beat England Samuel Walker 3-2 victory to reach di final for men table tennis.
Make you no click any electronic communication wey dey related to moni through email Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Egypt don record first death for Africa9th March 2020 Audio, 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Coronavirus: Important...
Another thing we de for inside dis tori R Kelly dey face fresh court case unto claim im infect woman wit STD22nd May 2018 #MuteRKelly: New sex accuse dey shut down di R&B star music?12th January 2019 Eminem: Drake, Trump, odas wey Slim Shady yab inside Kamikaze album31st August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Weti...
Mad because you thought Jada and Will wasn't gonna speak on it after @angelayee showed how unstable you were.
Mafishi: Why Zambia president, students, odas dey mourn di death of dis giant pond fish
Also, authorities di warn say deh go deal wit any man weh e try for stop elections.
Nsima Ekere Nsima Ekere na di governorship candidate for the All Progressives Congress, APC.
Akinwumi Adesina: Why US dey target dis ogbonge Nigerian banker
E make many happy sake di jara like sharp sharp company registration, plus order to reduce plenti paper work wey concern original document of goment paper so dat pipo fit sharparly arrange any documentation wey dem need for business.
Tok-tok don dey to end di system but e dey very sensitive inside region wia religion na extremely sensitive issue, Pipo wey dey support di schools accuse those wey want to reform am of attempting to stop Islamic education.
Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage
"Because if court grant pesin bail, e no mean say automatically di pesin dey free.
"But we no fit trace di owners wey get di eight donkeys.
Michael Agba wey be Keke Napep driver complain to BBC Pidgin say di strike dey affect dia business bad bad as many of dem carry di keke on hire purchase so if dem buy 4 litres of fuel N1500 for black market, dem no go fit meet up even if dem double di transport fare so make Goment see how dem for resolve di matter make...
Japanese billionaire, Yusaku Maezawa don tier rubber one campaign for female "life partner" wey go join am for Space X first tourist travel go Moon for 2023.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence4th October 2018 2:37 Video, Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election, Duration 2,374th October 2018 Cameroon presidential election: Opposition candidat...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election 2019: Five candidates dey ansa qweshion for di Eti-Osa Constituency debate4th February 2019 Video, Nigeria 2019 elections: Eti Osa House of Reps candidates go debate dia plans for pipo3rd February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban...
'Facebook, no dey put eye for people' - Court Dis confession wey just dey comot for di mouth of Facebook na part of big security wahala dem first begin open mouth on top two weeks ago and don affect 50 million accounts.
Therefore, UN say make all dia staff relocate from di area go where dia safety sure.
Another thing we de for inside dis tori Golden Globes: Why people wear black dis year award?8th January 2018 Oprah for US President: Cartoon fit show di future11th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
John Momoh - 'With Pidgin di tori you wan tell go reach pipo well-well' - John Momoh Dem no support media player for your device 'With Pidgin di tori you wan tell go reach pipo well-well' - John Momoh 22 March 2018 BBC bin launch dia new West Africa Bureau for Lagos, Nigeria.
Di Headies go hold on 19 October for Lagos, Nigeria.
Facebook, Cambridge Analytica don do you strong thing Nigeria: Cambridge Analytica do wuru-wuru for 2007 elections Facebook go send Cambridge Analytica warning to users According to Facebook, information of up to 87 million users na im dem carry give politicians for different kontri.
So far, di company say di trials wey dem don do with di feature don dey work and dey make plenti pipo cancel di comments wey dem bin wan post.
Keyamo - PDP Presidential Primaries: Oga Atiku Abubakar, welcome to di campaign - Keyamo 7 October 2018 "Oga Atiku Abubakar, welcome to di campaign."
Shiite dey free to practice dia religion after ban - President Buhari How Boko Haram kill 65 pipo, attack mourners For five years tensions don dey increase between di Nigerian goment (get majority Sunni Muslims), and di Shia Islamic Movement in Nigeria.
Mohammed also add say opposition no get anytin to campaign wit both past and present, say dem no go fit challenge di ruling party ontop facts and figures.
But wit di rising safety palava wey security challenge wey dey increase all over di kontri, Makoda wonder weda im situation get im own benefit.
Omowale David-Ashiru - Country Director, Andela Nigeria Wia dis foto come from, Techcabal Wetin we call dis foto, 'Anybodi fit dey brilliant' Omowale bin start her career as Analyst for Accenture, work for fashion industry before she join Andela as di Country Director.
Even sef, court dem wey dey inside any of di community country fit ask di Community Court of Justice to interfere.
- Residents20th March 2018 Video, Makoko, di Lagos 'Venice' wey neva see light for one year29th May 2018 Niger say big flood fit enter Benin and Nigeria10th September 2017 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapp...
You are just an enemy of good things.
Den some wan na AmbaNews weh pipo di share for whatsapp, and na so pipo di believe'am.
"Belle sweet me well-well ontop dis deal, dis na as a result of di hard work of our players for global events.
Senator Adeleke bin use im two leg enta go Force Headquarters for Abuja on Monday before dem gbab am.
Commissioner of Police for Rivers State Mustapha Dandaura tell women wey dey protest di serial killings for Port Harcourt on Wednesday say dem arrest di man early morning of September 18, 2019.
Also, porn production companies dey look how many followers di porn star get for Instagram before dem give dem work .
Wia eva I go, I need to always call her.
"So when youths for Jalingo hear of di attack for Tudiri na im some of dem block road dey butn tyres wey cause small commotion, dis na wetin happun."
The hospital is designed to have 1,000 beds and they say it will be open by Feb. 3. pic.twitter.com/mBgIJyzpgd— QuickTake by Bloomberg (@QuickTake) January 24, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Thailand confirms fifth case of new coronavirus https://t.co/cmQu7mscnp pic.twitter.com/ipUz11KHGi— Reuters (@R...
Rydee di back and forth be say why Menzgold no want pay dema customers when di SEC dey insist dem fit deal plus old customers, but make dem no find new ones.
Already, South Korea and Japan leaders don agree say UN must handle North Korea with more strong hand.
Climate change: Scientists wan try fix Earth climate through different method
!— John Ogu (@ogujohnugo) June 25, 2018 End of Twitter post, 4 Nigeria Super Eagles dey Russia for di 2018 World Cup wia dem don already play two out of dia group match.
Meanwhile, main opposition PDP dey para say jaguda pipo wan cause confusion for Rivers State wia dem believe say na di party dey win di Govnorship election.
World Vitiligo day 2018: 'White spots wey do my skin like Michael Jackson turn to blessing' 4 December 2017 New Informate 25 June 2018 Wetin we call dis foto, ''Some of my friends no gree pick up my phone calls again on top my condition'' na wetin Ogo Maduewesi tell BBC Pidgin Na for February 2005 na im Ogo Maduewesi f...
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Even den for plenti pharmacy dem for Yaoundé, masks bi scarce sotei pharmacy dem too di sew mask for sell for FCFA500.
Facebook don also collect advice on operational and regulatory issues from oga dem for US Treasury.
WHO wan test run 'first malaria vaccine' Na about 100 types for HPV dey, 14 di cause cancer, but na number 16 and 18 di cause seventy percent for cancer for woman dem.
Lagos state goment say dem arrest members of di group for December and na di fear of dem taking ova di state cause make dem take di decision to ban okada and keke for some parts of di state.
pic.twitter.com/D0YpP5tJmT— John James (@JohnJamesMI) July 18, 2020 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 The City of Atlanta mourns the passing of civil rights leader and American hero, Congressman John Lewis.
Coronavirus update: Who be Abba Kyari, Nigeria President Muhammadu Buhari Chief of staff wey die?
Wia dis foto come from, Twitter/Sportybet When im dey England Yakubu dey score average of 1 goal every 2 matches for Portsmouth, Middlesbrough, Everton, Leicester and Blackburn before im go China to join Guangzhou club.
Wetin we call dis foto, Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don get Bad as e be, Samira case no be the only one - infact na the first of many wey I jam for my journey for Yemen.
Any of dem wey still dey, make army know wetin dem go do to remove all so peace go dey for Onelga."
Ethiopia get one of di highest rates of early marriage- with documents wey show say 40% of girls dey married before di age of 18.
Nigeria Super Falcons begin defence of African title wit loss BBC African Footballer of di Year 2018 nominees don land As tins be so, if Ghana and Cameroon win dia matches e mean say dem don qualify for di semi-final and Mali and Cameroon don comot.
E say "now my pikin don dey ok to go back to school but dem no gree sake of say she neva finish her drugs".
Tagoe v. Dagboe: Na wetin Ghanaians want?
According to am, "Now wey our pipofor di rural areas dem dey go back to dia farms, and di kontri don save money wey dem for spend to dey import rice with di kontri scarce foreign reserves, we no fit allow smuggling of di product on large scale like dat to continue."
CBN Governor: Central Bank of Nigeria say Govnor Godwin Emefiele no chop sack