text stringlengths 21 14k |
|---|
Beverly Nkemdiche, wey dey represent di area for di state assembly, say wetin di youths dey talk no good. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool dey top group E with 8 points Another team wey eye go red well-well na Liverpool, dem flog Southampton 3-0 for dia domestic league for weekend. |
Na Mrs Merkel party and dia partners win election for September but even as dat one be, dem loose many voters wey dey support dem before. |
200 Cameroonians na im dey inside special control area alias quarantine sake of coronavirus inside Wuhan, China wia di disease don claim many lives alreadi. |
Another thing we de for inside dis tori Poverty in Nigeria: Five basic tins wey go surprise you say poor pipo no fit afford inside di poverty capital of di world22nd May 2020 May Day: Workers suppose collect salary from employers wey Coronavirus COVID-19 lockdown affect?1st May 2020 Nigeria Lockdown: Last minute rush a... |
Dem say most go die but like one in three fit survive for wia treatment dey possible. |
15 soldiers including one senior officer na im die for di attack wey happen on Friday, 27 October. |
E say na project weh e di komot na for yi hear and e go do evri tin good for make'am work. |
According to tori, dis one dey come afta accuse of misconduct against am from di Attorney-General of di federation, Abubakar Malami. |
Hotels are responsible for the safety of their guests and should be held accountable.#PHCSerialKiller #ProtectPhGirls #ProtectPHWomen pic.twitter.com/0PdonAtM8L— Port Harcourt Significant Girls (@girls_port) September 16, 2019 End of Twitter post, 1 "We no know who dis ladies be, we neva fit identify dia family but e d... |
Skip Twitter post, 2 Let’s all pray for Rick Ross.— Diddy (@Diddy) March 3, 2018 End of Twitter post, 2 And Gucci Mane follow join. |
As e be so Williams now get di opportunity to win anoda title for Auckland Tennis Center, she and her good friend Caroline Wozniacki qualify for di doubles final. |
Another thing we de for inside dis tori Somalia attack: Turkey don fly 40 wey injure Di plane full with doctors, and na Turkey health minister lead dem waka com help Somalia, as di country dey face di deadliest attack since civil war16th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th ... |
See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house Erica do first IG live afta BBNaija disqualify her, see wetin she tok Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house Erica tok about her ambitions and her journey for di BBNaija show. |
E add say dis building collapse wey happun so na 'sad reminder of di mismanagement, weakness of di regulatory and monitoring regime.' |
Barbarana di gil pikin of Albert "Cubby" Broccoli - one of di men wey started di official Bond film franchise for 1960s wit Sean Connery as di main actor den. |
Dem appoint her commissioner of Education , Science and Technology for Ekiti State from 2010 to 2013 and commissioner for environment from 2013 to 2014. |
Because of all dis one, wetin dem dey call "level five restrictions" on top how people dey use water don dey ground - now, each of Cape Town six million residents no fit use more than 87 litres of water a day. |
So if I come back I go dey wonder say haha... |
Im still talk say im don arrange prisoner exchange reach up to five times but im blame goment for di scatter-scatter of later negotiation deal. |
Another thing we de for inside dis tori ‘Na competition with my friends make me begin smoke igbo’ - Former addict30th June 2018 Canada don legalize Marijuana but why Nigeria no go try am27th June 2018 Codeine syrup: See di place wey you fit go if you be addict11th May 2018 Urine test wey fit show if your pikin dey do c... |
Daniel wey be lawyer tell BBC pidgin say im leave e house dis morning around 5:30am for a journey of 15 minutes and e still dey on di road as at 7:00am. |
Dem finally meet after over 40 days since de President en directive for Tuesday, April 9, 2019, where National Peace Council mediate dema first meeting. |
End of Facebook post, 3 Another thing we de for inside dis tori Ghana: Wetin be scores for President Nana Akufo-Addo ?7th December 2017 Ghana: $2.5m GPS system na wayo - Former President Mahama6th November 2017 NDC Mahama want contest 2020 election despite ‘Onaapo 44.40%’ defeat21st May 2018 Corruption Perception Index... |
According to Dr Sarah Martins Da Silva, NHS gynaecologist and lecturer, di treatment process dey come with pressure wey dey weaken tins. |
Another thing we de for inside dis tori Kogi Election make El-Rufai kneel down dey beg kogites15th November 2019 1:24 Video, Kogi Election: We no ready to sell our votes dis time - Kogi women, Duration 1,2414th November 2019 Bayelsa Election 2019: Two pipo die for Nembe PDP Govnorship campaign rally14th November 2019 D... |
For northern Nigeria, Kano sef don already begin to dey broadcast lessons as at last week, 1 April, 2020. |
Founding Date: Dem create di BBC for 18 October 1922. |
Revolution Protest in Nigeria: Heavy security take over #RevolutionNow Day 2 venue, protesters dey find pipo dem arrest |
If she collect anoda one, Na bye-bye to her be dat. |
But dem no give details of di match dem wey dem ban am for. |
Pastor Biodun Fatoyinbo bone panel wey dey investigate rape accuse |
Another thing we de for inside dis tori Abba Kyari: Who go replace President Muhammadu Buhari former chief of staff?21st April 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen? |
"Idris no be bad pesin because I don live with am for 30 years now. |
He say im go send military if cities and states no fit solve di problem. |
Skip Twitter post, 1 Until African leaders &citizens mobilize CONSENSUS around the CORE ROLE of private sector in helping SOLVE our ECONOMIC problems, WE SHALL KEEP GOING A-BORROWING & thus A-SORROWING. |
Meanwhile, all di security pipo wey di guide am plus im house dem don withdraw all of dem. |
Him serve only one term for office. |
Dis go be di first FA President afta Goment suspend all professional football for di league for June 2018. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Police arrest prophet wey no do wetin Jesus do22nd July 2018 Nafdac say fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market21st July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for y... |
Another thing we de for inside dis tori Kano Emirates: General Abdulsalami go lead peace toks for Kano23rd December 2019 Police shut down 'illegal orphanage' rescue 27 children for Kano, Kaduna9th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me... |
Dis time, e no reach one day afta di ruling All Progressive Progress party (APC) start to dey sell di form wen di group waka go di national secretariat for Abuja to buy am. |
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship'12th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators... |
Di senator pikin wife Fatima confam - Ajimobi death news no be true - Di senator pikin wife Fatima confam 18 June 2020 Wia dis foto come from, Instagram/Abiola Ajimobi Di family of Senator Abiola Ajimobi don come out to deny di tori wey dey fly upandan say di lawmaker and former govnor of Oyo state, south west Nigeria ... |
South African opposition politician Helen Zille don cause palava after she talk say she no dey bathe more than two times every week22nd September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey ... |
If dem don use di drug to treat patients for di UK since di start of dis pandemic, dem for don save up to 5,000 lives, researchers tok. |
So, as e be say dem score plenty goal like dat, how di second leg go be? |
51-year-old Weah retire from football for 2003 and na shaperly im focus on politics. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook: 'Take a Break' if you no wan see your ex post Facebook don bring new feature wey go help person wen just come out from bad break up no see any post from im ex.19th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration porta... |
Wetin we call dis foto, Map of di area wia di fire happun Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA say nobody die or wunjure for di fire and nobody dey trapped inside di buildings, Di team don locate di major source of di fire and in few minutes dem go quench am. |
Check di things wey you don do, den clap for yoursef. |
West Brom win dia first three games of di season, but since den, dem don draw four times, come lose seven matches since dem win Accrington for Carabao Cup on 22 August. |
Cameroon go do presidential elections for October 7. |
Govnors summon by-force meeting sake of chicken change salary Nigerians workers reject Pipo wey go enjoy new minimum wage if goment increase am But Comarade Solomon say dia demands for new minimum wage from goment dey legit and legal. |
Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 5 April 2018 New Informate 6 April 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@Mofiobafemi Wetin we call dis foto, Afta Chibok girls kidnap for April 2014 former presido Goodluck Jonathan bin give $1bn to fight Boko Haram but di money turn out to be corruption court case wey land Dasuki ... |
Business dey go on for parks as plenti pipo dey try travel go dia home town. |
INEC Chairmo Professor Mahmood Yakubu say 'no election result sheet dey wrong hand' |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Migrant palava: How many Nigerians still remain for Libya?15th December 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mea... |
"E also believe say e dey important to dey near family, also, sake of im elderly parents e feel say e need to stay close to dem at dis point." |
Dis fit be di first institution for UK to do dis kain "programme of restorative justice". |
Im argue am say di suspension dey necessary so that dem go fit do Queen's speech and comot new legislative programme on how dem go comot from European Union. |
Atiku supporters sara for Sokoto as PDP presidential candidate launch campaign Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president "Nigeria 2019 election na our major priority" - US official Wen im bin dey put oga Tinubu in charge, Presido Buhari say na to enable am face im work to dey govern Nigeria wella, ... |
Since na only 21 million bitcoins na im dey available, di forces of demand and supply go dey affect am. |
But wen Cech go Arsenal, Messi score against am. |
Rather, the Presidential Task Force will during its usual media briefings bring the nation up to speed on the next steps.— Femi Adesina (@FemAdesina) May 18, 2020 End of Twitter post, 1 Yesterday, one press statement bin dey circulate for media say Buhari go give speech ontop coronavirus, and if extension ontop lockdow... |
Why we just dey destroy common sense?" |
"We don watch di mockery of democratic process, which Comrade Adams Oshiomhole, dey administer and superintending over in our great party di All Progressives Congress (APC). |
Paul Okeregwu, for Corpus Christ Cathedral for Port Harcourt, dem wear black to protest di many kill-killi of Christians wey dey happen across Nigeria and di all di bad bad things wey dey shele like kidnapping, Armed robbery and oda crimes so dem fit draw goment attention to do something to stop am. |
Why Obasanjo Movement dey join hand wit political party Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka Dear Margaret Thatcher: Four times wey Obasanjo write letter List of some of di parti... |
Akwaeke Emezi: American network wan adapt ‘Freshwater’ novel to Hollywood TV series |
Another thing we de for inside dis tori Electronic games fit make pesin kolo18th June 2018 Police don arrest 'madman' wey kill two pikin for Ogun state15th March 2018 Codeine syrup: See di place wey you fit go if you be addict11th May 2018 Video, Why doctors dey for Nigeria government6th September 2017 Nigeria: How doc... |
Some Nigerians wey dey travel wella enta social media to tok how dis latest informate dey pain dem. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Skip Twitter post, 1 64 new cases of #COVID19 reported; 34-Lagos 15-FCT 11-Borno 2-Taraba 2-Gombe As at 11:20pm 27th April- 1337 confirmed cases of #COVID19 reported in Nigeria. |
Produced by Roland Hughes, David Brown, Tom Francis-Winnington and Sean Wilmott Another thing we de for inside dis tori New York measles outbreak: Lawmakers say no more religion excuse for vaccination14th June 2019 Nigeria don start biggest yellow fever vaccination for three northern states25th January 2018 Ebola outbr... |
Big market people wey dey run Internet market for countries like Nigeria and Ghana don dey do advert wey say dem dey reduce di money you go spend to buy some things. |
"To do borehole for hia go cost between 270 to 350 thousand Naira, but sharp sand and red sand dey cost like 9, 000 and 12, 000 respectively" na so Maruf tok. |
As Port Harcourt na oil city, di expectation na say work go boku but di reality dey different. |
Another thing we de for inside dis tori Togo Protest: Wetin we know People wey dey protest say dem don tire for "Gnassingbé dynasty" for Togo8th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fu... |
AU Summit Mauritania: Release stolen money from Africa quick quick-Buhari 2 July 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@NGRPresident Wetin we call dis foto, President Buhari na di leader of di African Union theme of di year, 'Winning di Fighta against Corruption' Nigeria President Muhammadu Buhari say make kontries wher... |
Ant-Man - You go see Scott Lang and all im full powers again for Captain America: Civil War. |
In 2000, new goment don takeover and na dem allow proper burial for Selassie, wey Derg bury under toilet for im palace. |
Nigerian foods wey fit give menstrual pain upper-cut |
For inside speech on Iranian state TV, IRGC commander-in-chief Maj-Gen Hossein Salami tok say dem shoot down di drone to send "clear message" to di US say Iran borders na "our red line". |
Many cities and even kontris don dey for lockdown, and flights don cancel, not to mention international events and annual festivals. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "Big Shaq come out from wetin I dey do for YouTube wey I call Somewhere in London," im explain. |
Di conversations dey relevant Some of di issues wey di panel go discuss na tins wey already dey cause tok tok for di kontri. |
Enugu goment say pipo wey dey beg contribution for Christian Chukwu na 419 Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 8 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria coach Christian Chukwu during di African Nations Cup 2004 Semi-Final match between Tunisia and Nigeria Enugu state go... |
"Evribodi just sit down for ministry dey order di airline upandan. |
Federal Polytechnic of Oil and Gas Bonny, Rivers State don begin admission process for di 2020/2021 academic session. |
John Boyega Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. |
See seven things about dis kontris dem wey you fit no know. |
Di couple bin don already tok say dem dey plan to marry for France later dis year even as Sophie tok say Arya Stark (Maisie Williams) go be her maid of honour. |
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, "We dey queue for marketer benefit" - Seun Kuti, Duration 0,5922nd January 2018 Fuel scarcity: Smugglers no gree make we guarantee steady supply of petrol - NNPC25th January 2018 Nigeria: Senators go question Kachikwu and Baru on top fuel scarcity4th January 2018 NNPC... |
High time we accept he's on the same level with Davido and wizkid . |
All di Jihadists dey hopeful say di pandemic go affect di capacity of di military forces wey dey fight against dem and allow dem to make gains. |
pic.twitter.com/JwVdOQSm5h— Robert Alai (@RobertAlai) September 23, 2019 End of Twitter post, 1 Di school manager, Moses Wainana Ndirangu, tell Kenya Citizen TV say di structure become weak sake of nearby suckaway wey dem dey construct. |
'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House How climate change go be di 'koko' for US presidential campaign Dis dey come as more states dey promote di idea of mail-in voting for November election on top fear of coronavirus. |
Forbes tok say im wealth fit reach like $10.5 billion. |
•Ufuoma Mcdermott on top QTMPY Follow hear wetin im tok and which part of im life be (NYB) 'none of your bizness'. |
Di client come cook bacon, eggs and noodles, and small time afta police show face to arrest di two men. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.