text stringlengths 21 14k |
|---|
"We dey expect di committee wey dey on top di mata of dis new National Minimum wage to conclude dia work by di end of September and carri dia report give goment to discuss plus approve am, before goment go come send executive bill give National Assembly concerning di mata". |
"E work im shift yesterday and we believe say e wear im uniform." |
During Buhari regime as Major General wey be di Head of Sate, about 500 politicians, officials and businessmen na im enta prison ontop corruption accuse. |
Wia dis foto come from, FIBA Wetin we call dis foto, Dis na Nigeria Senior Women's Basketball team D-Tigress Game results 20 August D-Tigress wey be Nigeria Senior Women's Basketball team beat Egypt with 106 to 72 points Mali (wey be di host country) siddon on top Ivory Coast 61 - 39 points Tunisia lose to Angola 62 - ... |
olice raid Kaduna 'house of torture' free pipo with chains 27 September 2019 Wia dis foto come from, Kaduna State Police Command Nigeria police for northern state of Kaduna say dem don discover one building wia dem detain, chain plus sexually abuse hundreds of pipo. |
Dis infomate bin come out from di university website on Friday. |
Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration ... |
Dr. Dre: See wetin we sabi about di Rapper divorce and im wife 6 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dr Dre and Nicole Young don dey for 20 years now and get two pikin to geda Dr Dre wife, Nicole Young don ask for almost $2 million dollars monthly allowance on top dia ongoing div... |
Dr Ureya wey study medicine and surgery die two days afta im attend im convocation ceremony. |
Kallon wey dey 37-years-old dey plan to get Uefa Professional License for 2019 and im dey look to return to im country to share im experience. |
Altogeda, na 34 names of male players and 15 women players dem bring out for di men and women category of Player of di Year. |
Di World Health Organisation (WHO) recommend hand sanitizer as di next tin to use kill germs for hand, if water and soap no dey available. |
For di event, her daughter sing worship song while Pastor Ituah Ighodalo wey wear white also participate for di emotional worship. |
Thank you for letting me honor you, and thank you for lending your legend to my studio to inspire generations to come. |
Lagos state announce lockdown for two weeks as goment dey try stop di spread of di virus, dem even ban parties and gatherings of over 20 pipo and dem dey advise social distancing rule for di state. |
Dem comot Cheddar Man skeleton from ground 115 years ago for inside Gough's Cave, for Sommerset, UK. |
Victim had to cough up 200k. |
Although wen dem torch light di mata evidence no dey, Wetin dem see na say, more than 10 billion Liberia dollars na im dem print illegally. |
De explosion happen as governor for Northwest region Adolph Lele L'Afrique bi di make e speech. |
Na Ever Banega dey hold di record before wen im score for di third minute for 2015 wen Sevilla face Barcelona. |
Late Ebony Reigns win VGMA 2018 Artiste of di Year |
Di Duke and Duchess don get one son, George wey be four years old, and one daughter, Charlotte wey be two years old. |
YOU FIT ALSO LIKE: Five steps you must take before you buy land Mbappe e family weh e di stay for Bonapriso, (dia late uncle Eboa Lottin bi bi na some big musician) quarter for Douala di surely watch dia grand pikin touch ndamba with style. |
Omoni say e dey likely say na case of serial killer but dem still dey profile and investigate di cases dem before dem for conclude. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Haye Okoh Wetin we call dis foto, No be today wey Mrs Buhari don shade tok somtin wey her husband fit agree or no agree wit Skip Twitter post, 4 End of Twitter post... |
Global Partnership for Education dey aim to help fund di teaching of millions of children and young people for developing countries. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Wen Brown dey grow up, her pimp wey dey sexually attack her, send her enter street to dey sleep with men for money. |
Guilty conscience dey worry you say you no dey chill wit your friends, family or even yourself? |
Even before all dis one, for 2004 quarter final match against Jennifer Capriati, one bad call go against her. |
E dey possible dis Akon Crypto City no go too far from Dakar, wey be Senegal capital. |
Empowerment and peace na im we want #BBCGovDebate - Residents Pipo wey dey live for di Delta State don tok wetin dem wan hear di candidates tok for di event. |
Bonakanda station manager, Ndoumbe Evambe Amos, tori say na Namondo e mami raise alarm wen e call afta e hear shooting around de area. |
Dis na court of first instance. |
Ayuk and odas go also pay court FCFA 250 billion for damages and and FCFA 12, 510,822,780 weh na moni weh court spend'am. |
Oga Garba add say di re-arrangement no dey personal and no be plan to target or disrespect di office of di Vice President as di so-called insider sources wey tori pipo dey quote dey claim. |
Govnor Ambode and Babajide Sanwo-Olu dey drag diasef to win di ticket of dia party for Lagos State, di heavyweight state for Nigeria. |
But, , "Hendo and some of di oda boys" tell me about am. |
Di car free day go happun every oda Sunday for December beginning today till di end of di month. |
uhari don fire NHIS oga Usman Yusuf 2 July 2019 Wetin we call dis foto, Oga Yusuf bin dey face controversy ontop di way im run di National Health Insurance Scheme Nigeria President Muhammdu Buhari don sack di Executive Secretary of di National Health Insurance Scheme (NHIS) Professor Usman Yusuf. |
According to MCD, di ansa to dat question no go fit clear until maybe e happun. |
You sabi say di medicine for cervical cancer dey? |
She sign her new long-term deal last summer. |
aba Sala: 5 tins you suppose know about di granpapa of comedy 8 October 2018 Wia dis foto come from, Moses OAdejumo Baba Sala/Facebook Wetin we call dis foto, Baba Sala die October 7 2018. |
Winner: Benin Semi-Finals Namibia vs Morocco. |
For August 20, Cameroon military court bin sentence Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine oda leaders for prison for life for seka say deh wan secession, rebellio. |
In addition, Danish Football Association don cancel all football activities for di kontri for two weeks while di Netherlands' Eredivisie don dey suspended until 31 March. |
Video ontop social media bin show how lawmaker Patricia Ndam Njoya from di opposition Democratic Union of Cameroon throway something from her desk wey land ontop another lawmaker wey be part of di ruling Cameroon People's Democratic Movement. |
World Blood Donor Day: 'Why I dey give my blood to strangers and why you too suppose do am' Gift Andrew Reporter, , Lagos 14 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images "Wen my broda get accident, im bin need blood but im no fit get blood dat day. |
See how goment plan to close Third Mainland Bridge and alternative roads you fit use US don ready to seize ex-Gambian leader $3.5m mansion Why dis Cameroonian behead statue of French war lord for Douala seven times Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Grand Renaissance Dam na source of national pr... |
onditional Cash Transfer: Meet di poor pipo wey Nigeria goment dey pay N5000 everi month Nduka Orjinmo 23 August 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 5k Abacha loot: Meet those wey dey collect am for Anambra State BBC Pidgin don cari eye see say true-true, Nigeria goment dey pay fi... |
South African police dem suspect kill Nigerian student go soon appear for court 20 July 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Authorities go soon cari South African policemen wey dem suspect killi killi 25 year old Nigerian, Mr. Ibrahim Olalekan-Badmus for 2017. |
period.— 𝐛𝐫𝐚𝐭𝐭𝐲 𝐝𝐞𝐬 (@icymulatto) September 21, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
Buhari don swear in Tanko as Chief justice of Nigeria |
Madrid win no go pass our own- Rakitic |
Before ah bi use to pay two moons one taim, but now ah fit give landlord weti ah get. |
Di World number 78 Dimitrov surprise victory mean say at least one new first timer go play for di finals on Sunday. |
But di condition wey im give na say dem gatz approve di melecine and make sure say im no go be danger to pesin health. |
If di cases reduce well-well for di summer, danger dey say di cases go go up for winter. |
Di top memes and popular videos for 2017 See di numbers you fit call to report SARS officers Dia video for YouTube don get pass two million views even as dem tok say dem go soon update wetin happun for dem page. |
Upon say di federal government of Nigeria don ban pipo make dem no import rice through land borders since March 2016, many smugglers dey use di borders wey no too tight, take carry rice enta. |
Another thing we de for inside dis tori NFF elections: Who go be di next oga patapata of Nigeria football?19th September 2018 Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 Amaju Pinnick say e bi satisfied with Cameroon Afcon 2019 work14th August 2018 Amaju ... |
Sirika come become di third pesin to dey in charge of di building of di Port Harcourt International Airport. |
Kobe Bryant: Vanessa post foto of her daughter wey die with Lakers jersey 2 February 2020 Wia dis foto come from, AFP Di wife of late Kobe Bryant, Vanessa share foto of her daughter Gianna "Gigi" Bryant, for social media on Saturday night. |
Wia dis foto come from, Amnesty International IMN members don dey protest make dem free dia leader, Ibrahim El-Zakzaky. |
Mr Adler still tok say dem bath dat morning. |
Di family deny all di allegations. |
E mean say dis disease don dey too late to treat. |
#Etoudi2018— Njamnsi (@NMNjamnsi) September 23, 2018 End of Twitter post, 3 Some pipo check say pipo gada for de campaign for seka say na Saturday and pikin dem dey house for go feed dia eyes. |
Mansa Musa: Di African King wey be richest man for history Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman Shaka Zulu, di greatest army general for Africa Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Queen Amina of Zazzau: Di f... |
Di man wey don watch 1,000 football matches live Joshua Akinyemi 27 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di man wey don watch 1,000 football matches live Wen China Acheru watch im first football match for 1989 for Port Harcourt, e no even tink am say 999 oda matches dey do pr... |
Di sharia court find am guilty for saying wetin no good about Prophet Muhammad (SAW). |
Another thing we de for inside dis tori Abule Egba fire: Car dealer faint afta im 26 cars burn for early mor-mor19th December 2018 I loose 40 years work for Bauchi fire - Trader19th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inn... |
Greece culture minister Lina Mendoni say, di nationalism wey di president display don cari im kontri "go back to 600 years. |
"Make dem wait small so we go fit dey certain enough because dey still be children. |
'Dem create 5G, coronavirus dem to give pipo digital identity' Wia dis foto come from, Others Di pastor, also tok about how di 5G network and Covid-19 be plan to ensure say everyone for di world dey vaccinated, wey go allow everyone get "digital identity". |
Di question na weda Nigeria weda Nigeria well?" |
Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees |
Before now, Oga Onnoghen don plead not guilty to di six-count charge of non-declaration of assets wey goment bin file against am. |
But sabi pipo wey dey put eye for human rights mata tell BBC say dem go also like to see some policies and laws sef dey change too, including say make Libya end di way dem don say na crime to enter dia country illegally. |
BBC still dey try to confam how much be di new salary structure and go yan di tori as e land. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On Tuesday, young girls dey play volleyball for one refugee camp inside Ethiopia Somali region. |
Submission for combat sport mean say the person wey dem dey beat go gree say dem don win am. |
"E dey important for political leaders to try to remind demsef say you dey dia to work, but you no dey dia for life, you no dey dia to helep your own sense of self importance on your own power." |
But di feem unfortunately go be di first major one to go straight to Disney+ wey be like Netflix. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Diamonds don first cause long civil war for Sierra Leone wey bring di name "blood diamond" One pastor na im dig di diamond comot from ground inside Koryardu during di month of March and later give am to di government. |
Posted at 19:11 7 February 201919:11 7 February 2019 On top Security - ANN Khadija say dem go secure Nigeria border. |
Mr Sanwoolu name na im dey evribodi mouth now afta e collect nomination form to contest for Lagos govnor for 2019. |
Di Guvnor say anybody wey get hand for di building wey start with illegal approval for five storey building for 2014 before e come get formal approval for September dis year go face di law. |
Skip Twitter post, 1 Ministerial List: The @OfficialPDPNig describes President @MBuhari’s ministerial list presented to the Senate today as colourless, stagnant, uninspiring and do not convey any sense of hope or purposeful governance under the @OfficialAPCNg. |
Di state say dem go announce wen primary 6 students go write dia examination, as well as wen oda classes go resume. |
"I receive calls from Nganzai say Boko Haram kill 23 pipo near Badu Kuluwu dis morning," di official wey wan remain anonymous tok. |
Even on Sunday for di 2018 final, she follow host di grand finale party wey bin dey happen for Lagos. |
"But now, many of them don reason am say hosting the event go put dia country for attention of di world, and e go promote tourism join. |
Obstetric Fistula: Epie say e fit smile afta fistula operation weh e make e shame wit smell 17 March 2019 Wetin we call dis foto, Woman dem for ward afta operation Shame, stigma and smell because of Obstetric fistula make me ah no fit go waka, no fit feel free but ah get big smile now afta deh operate me. |
Inside im message to di nation for di March 9, 2019 govnorship and state house of assembly elections, im ask pipo to vote for APC while im assure dem say security agencies go dey ground to protect citizens and make sure say di elections go well. |
"We discover say Shell write deal wey cut Nigeria out of dia share of profit oil from di block," Ava Lee, one campaigner for Global Witness tell BBC World Business Report. |
Dem find say di genes wey dey increase tumor, inflammation and cardiovascular disease dem increase, while di genes wey dey work for immunity reduce." |
Another thing we de for inside dis tori Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Nigeria: 'Niger Delta matter pass $1bn '- Ann-Kio Briggs19th December 2017 Lagos Na 2nd Worst Place to Live in di World- Economist17th August 2017 Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report28th November 2017 Video, Meet woman ... |
Another thing we de for inside dis tori Uniport: Police dig out deadibodi of three students of University of Port Harcourt wey kidnappers kill and bury3rd May 2020 Zamfara killings: 'Dem kill my two brothers and uncle'8th April 2019 Nigeria Police ban illegal covering of motor plate number6th March 2019 Top Tori FG ban... |
Another thing we de for inside dis tori Kobe Bryant: Di Basketball legend don die for helicopter crash - reports26th January 2020 Kobe Bryant: Wetin you need to know about di Basketball legend27th January 2020 Kobe Bryant: See how fans and celebs honour LA Lakers basketball legend1st February 2020 Top Tori Quick facts ... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.