text
stringlengths
21
14k
Because Canadians still dey among di world heaviest users of gbana even wit di old law.
Dem bi United States, Britain, China, France and Russia.
So what's the difference between Kano State and Terrorists?— PROF. LATTE | #ENDSKGENOCIDE (@honilatte) August 11, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 There's really no difference between proponents of sharia law in Nigeria and ISIS or Al Qaeda.
Cameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote
He shouldn't be deceived by the Naija in the name.
"I don test negative for di virus 3 times now and I dey feel very well" na wetin Seun tok as dem don discharge am now and e dey free to waka.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Youth Investment Fund portal, N75BN NYIF loan for youth in Nigeria - Facts to know before you apply for di funding26th July 2020 Nigeria Police recruitment 2020 screening go begin August 24 - See wetin you go need for di exercise if you apply20th August 2020 Nigeria poli...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Anglophone crisis deh make women break taboo for Cameroon19th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey...
Army di run Tok weh e di komot wen de fighters di ask for support na "we wan buy sugar cane and grand nuts".
E no go kill you if you no send 10 messages to di pipo wey dey your group.
All bars, day and night clubs, cinemas, games arcades, beaches and beach fronts, gyms and spas continue go remain closed.
Di world dey go mobile and we dey consume more data every year, particularly as di popularity of video and music streaming dey increase.
Since 1999 wey di kontri return to democracy, dis na five times wey army don enta civilians mata, wey some pipo say suppose be police bizness.
Osman al-Alsaied, 28, been dey enjoy im last night as bachelor wen dem fire gun by mistake.
Sani tok dey come as pipo celebrate di United Nations World day for pipo with disabilities on December 3rd.
"no be every egg dey turn to embryo, no be every embryo dey turn to belle and no be every belle dey make pikin," She tok say from wen eggs defrost to fertilization, come develop into embryo, before you transfer di embryo into di woman womb, some eggs don lost.
E say e wan use di school to help hundreds of pickin dem for di rural cocoa community, make dem get better education.
Kehinde Wiley Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kehinde Wiley speak during di Gordon Parks Foundation 2019 Annual Awards Dinner And Auction for 2019 Kehinde Wiley na Nigerian American portrait painter wey dey live for New York City and e dey popular for im naturalistic paintings of black pipo...
Wia dis foto come from, Getty Images Dem dey call Seychelles kontri pipo, Seychellois.
(@lynsclo) August 12, 2018 End of Twitter post, 5 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sean Connery (the first Bond) prepares for a casino scene in Thunderball, the fourth 007 movie Another thing we de for inside dis tori Mission: Impossible - Fallout fit be di best action film wey dem don ever ...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria Meanwhile, Rivers State goment don reply di federal goment, declare Caverton Helicopter persona non grata, say dem no dey accepted to continue to do business for di State.For S...
Wetin we call dis foto, Kingdom Chukwuezie Na certificate we want - Uniport Students One of di students, wey im name na Godspower, say im graduate for 2016/2017 academic session wia im read Pure and Industrial Chemistry.
UK-based Chinese company ChemChina UK Ltd win di bid to buy di first batch of 240,000 barrels under di Early Oil Pilot Scheme (EOPS).
So wetin government dey use di Land Use Charge for?"
Oga Zuckerberg get a 13% stake for di company.
INEC don withdraw 25 certificates of return, award am to oda pipo 20 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Independent National Electoral Commission say dem don collect back 25 certificates of return wey dem bin give to some winners of di 2019 General Elections, afta court give dem di order.
Wia dis foto come from, Intelligence Response Team Wetin we call dis foto, Musa Umar with Police afta di rescue Wia dis foto come from, Intelligence Response Team Wetin we call dis foto, Musa Umar with Police afta im free Another thing we de for inside dis tori Kidnappers don gbab president Muhammadu Buhari townsman di...
Dis no be di first time dem go dey accuse zoo say dem dey play pipo wayo.
ommonwealth Secretary-General don di negotiate dialogue for Cameroon 21 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na di 52 Commonwealth kontri wey elect Baroness Patricia Scotland Commonwealth Secretary General, Patricia Scotland, weh yi deh for kontri for some days di go Buea for see w...
"I no go lie you, dat kain tin no dey shack me for bodi.
"My office give me two weeks wen my wife just born.
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari (Left), Olusegun Obasanjo (right) "As grandpapa for corruption chief Obasanjo letter na purely to rescue in corruption business" Obasanjo bin tell tori pipo for im kontri house for Abeokuta, Ogun state South West Nigeria say d...
Some people dey joke say snake fit don swallow dem result as JAMB official bin say snake swallow money for JAMB office.
Dis na as im legal victory dey come some days after dem force Robert Mugabe make im comot office come replace am with Emmerson Mnangagwa.
Inside dis week, im go still visit Nigeria, Kenya and Djibouti.
NCDC, wey be di only federal goment agency in charge of disease mata for di West African kontri announce on Saturday say na six centres dey available.
E say "last year Benue state governor bin report give presidency say make dem arrest di Fulani herdsmen wey di cause dis wahala, but dem no take any action."
Na 4 November Mr Hariri resign when im visit Saudi Arabia.
Now, #NewYorkCity will rename a street in his honor.
Another thing we de for inside dis tori 2:00 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle, Duration 2,0029th June 2018 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di y...
Another thing we de for inside dis tori Women World Cup 2019: Fifa go chook eye for Cameroon behaviour afta England defeat dem24th June 2019 How Nigeria beat Cameroon 4-01st September 2017 Coronavirus: CAF fit cancel CHAN 2020 for Cameroon7th March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist ...
Another thing we de for inside dis tori Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Chioma Ikeaka-Uzodimma: Meet di youngest First Lady of a state for Nigeria16th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Infor...
We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls to do prostitute work"
Women World Cup 2019: Fifa go chook eye for Cameroon behaviour afta England defeat dem
France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet di security men wey return bag wey money full inside31st August 2018 Dapchi Girls: 11-years-old pickin dem follow inside who dey miss28th February 2018 Shiite protest: 'Why gofment must handle El-Zakzaky mata with care'23rd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit i...
For September, Oga Onyema, use im airline take carri 188 pipo return to Nigeria afta di xenophobic attack for South Africa.
You no fit continue like that."
How China build 1,000 bed hospital in 8 days Three tins wey go happun wen WHO declare global emergency "We frustration di even increase wen we see pipo from odas kontris di get moral and physical support from dia kontris.
E tell BBC say im leave im wife and pickin to come hustle, dey iron cloth for people for small-small money for Lagos.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Women wey dey snap big government people One user say since Mrs Buhari don tok her own, make sombori pass microphone give APC.
Di fire wey area pipo say burn well-well start since twelve for afternoon reach evening.
Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013.
ayelsa election: Who be David Lyon, di new Bayelsa State Governor-Elect 18 November 2019 Wia dis foto come from, @iamLyondavid For di first time ever candidate wey no come from di ruling People's Democratic Party go be Governor of Bayelsa State, south-south Nigeria.
Although to dey chop snacks for night and no exercise fit make pipo dey fat, sabi pipo say another explanation dey.
2019 Elections: Nigeria main opposition PDP collabo 38 oda politic party change name to CUPP
'No be all HMOs dey owe health provider' One HMO operator don comot say no be all of dem wey be health maintenance pipo dey owe hospital moni.
Naomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well
Stonebwoy pull de video sake of Shatta Wale den en SM militants climb de stage at de time wey he Stonebwoy receive en award as Raggae/Dancehall Artiste of the Year Award.
Standards for di school Wia dis foto come from, Facebook/Audu Daniel Wetin we call dis foto, Audu Daniel na CEO of one startup wey dem dey call Drivers NG Audu Daniel Esthekpaobo tink say na di standards wey di school don set for demself.
Ghana match wit Sierra Leone no go get head again
#howdareyou https://t.co/eKZXDqTAcP— Greta Thunberg (@GretaThunberg) September 23, 2019 End of Twitter post, 1 Last week, di 16-year-old Swedish climate activist Thunberg lead children dem and adults from 150 kontries for ogbonge climate strike on Friday say di world no dey do enough to fight climate change.
"I dey very proud to win di first love election for Africa and I defeat my opponent with over 130 votes, dis show say na me pipo of Giade want make I love Hajara and I continue to love her with all my life."
oronavirus: Lagos State dey beg Nigerians wey fly wit Italian patient to show face, as dem use fake address 7 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Lagos State goment don release one new video, wia dem ask passengers wey dey plane with di Italian patient wey catch coronavirus, to come forward for testing.
Terna Nomhwange, di WHO Country Representative and dia national surveillance officer say about one million vaccines don ready for 288 wards of 25 local govenments wey dem select.
"Na new chapter inside my life wey be beginning, I dey really happy," di former Juventus and Italy midfielder tok.
Di video for the single wey drop for October dis year, trend well-well because im put Tiwa for the video.
Separatist impose lockdown from number 7 day go reach number 12 day for February for spoil election.
We will get judgment at the Appeal Court.
Evambe say wen e call de watch man, e say fire bin bi for station fire but deh quench'am.
E recently come back as social media comedian wey popular sotay e carry am enter music with im popular catch phrase, "I don't like what I hate."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wenger fit lose job if Dangote buy Arsenal E be like say Dangote no dey worry about all that one.
ASUU don dey go on strike almost everi year since since di kontri return to democracy for 1999.
Sarkodie Wia dis foto come from, Getty Images Ghana rapper Sarkodie na artist wey don collect three nominations for 2012, 2014 and 2015.
Im talk say plenty Nigerians wound for di attack and many of dem don run comot house because di people dey plan to come back again.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, ...
Na who dey punish Hisbah oga Daurawa for Kano?
Dem no support media player for your device Coronavirus Lockdown: "We bin get informate say dose so called One Million Boyz dey di next street''.
Edward VIII tok say "I don find out say e dey impossible to carri di heavy burden of responsibility and to discharge my duties as king as I go wish to do without di help and support of di woman wey I love."
Di situation na tragedy Di charity organisation say madam Baguma bin contact dem some weeks ago to say she no get enough moni to look afta hersef and her pikin.
Yaw Buabeng Asamoah, spokesman for di committee talk journalists after if e be say di expatriate businessmen no want media coverage, dem go fit organise that give dem.
She say even wetin you dey tok and how you dey help yourself deal with workload fit join for sex.
Nigerians react afta Premium Times, one online tori pipo publish 10 minutes CCTV video wey dem say involve di 41 year old Senator, wey show as im dey slap and beat one lady inside di shop.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Insulin na di hormone wey di pancrease dey produce and e dey help our body take in glucose.
'Port Harcourt soot pollution need more logistics to stop am'
Di source add join say, na di investigation panel im go face on Monday and e carri im leg waka go dia.
How boys di helep girls during menstrual period Meet Delphine Konda di Menstrual bangle maker Atuh add, "boy give me e pullover ah tie go change afta ah stain ma uniform, e calm me down".
Courtois don play six games wey im no chop goal for Messi hand during im final season with Atletico Madrid for 2013-14.
Singapore cars: See di numbers One new Deutsche Bank report say brand-new car go cost $90,000 for Singapore.
222nd November 2017 Nobel Prize: Bodi clock scientists don win2nd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Jos...
Traditional leaders like Yerima kini Nsom, wey be di prince of Kom Kingdom say dis kain tin go bring even more bad luck.
Pipo for ground say dozens of militants wey camouflage wit military uniform cari force enta di town, takeover di military base for dia wey make thousands of pipo run comot dia domot.
Real Madrid don agree deal to sign forward Eden Hazard from Chelsea for fee wey fit pass £150m.
Skip Twitter post, 1 Today, the Secretary of State is imposing visa restrictions on individuals for their actions surrounding the November 2019 Kogi and Bayelsa State elections and in the run up to the September and October 2020 Edo and Ondo State elections » https://t.co/62dsfWOiVB— U.S. Mission Nigeria (@USinNigeria)...
2019 UTME : JAMB dey draw ear give candidates say anybody wey do wuru-wuru go hear am
Kwesi Pratt - The Insight Newspaper "I would like to find out how you could have come to the conclusion that the Ministry of Trade has been cleared of the extortion allegations that were made - frivolous or otherwise - when indeed the parliamentary committee has just began its work.
Ronaldo and Modric help Real Madrid to win Champions League before di Portuguese move go Juventus, while Salah score 44 goals for all competition for Liverpool last season.
Hurry hurry to comot lockdown restrictions.
Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get Research suggest say too much use of social media fit cause feelings of depression - although some pipo dey say na lie for dis claims.
Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting Police arrest PH school panic suspect Omoni add say di deadibodi dey police custody and dem don begin investigate di mata.