text stringlengths 21 14k |
|---|
pic.twitter.com/QHsFrpRFnT— Birthdaybingo.ng (@BirthdayBingo) April 16, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The final results of this season of big brother naija is going to shock everyone. |
City maintain on top di league for 240 days for dis 2017/18 season. |
Akinreti say "Nigeria Guild of Editors suppose sanction editor of Daily Trust sake of say im no follow ethics of di job". |
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Kiranjit Ahluwalia (second from left) dey hold hands wit Pragna Patel (second from right) as she dey waka free from prison But wen one advocacy group take up her case, di court retry di case come sentence her to three years and four months in prison, di exact amount of... |
Dana plane don land for bush for Port Harcourt Dana Air exit door: 'Fear catch us well-well'- Passenger "I bin siddon for window side, so I see say we don land. |
Yusuf Satia, actor death, biography, Kunle Afod and Nollywood dey mourn 23 July 2020 Wia dis foto come from, Kunle Afod/Instagram Actor Yusuf Satia of Yoruba Nollywood don die and di industry. |
"We go re-design our polling area so voters no go show pipo dia ballot so dem go fit collect money." |
Argentina and Iceland still dey wait di Super Eagles. |
Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president "Nigeria 2019 election na our major priority" - US official Na on Monday, 9 April for APC National Executive Committee na im Buhari announce im plan to contest for election come 2019. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis Khoisan chiefs bin waka for two weeks from Port Elizabeth to Pretoria, where dem camp outside di Union Buildings, wey be di seat of government, to demand make government officially recognise dia language, and dia community as South Africa original inhabitants. |
He's more of a business man. |
I understand that she and her company were responsible for mentoring the young ladies. |
Dem dey much less likely to just accept wetin you tok." |
Oga Elkana still add say di Lagos State Police Command no dey in support of dis mumu killings by some 'bad eggs'. |
ll Gates Foundation - ''40% of world poverty by 2050 go comot from Nigeria and DR Congo alone'' - Bill Gates Foundation 18 September 2018 Wia dis foto come from, AFP America biggest private aid donor Bill and Melinda Gates Foundation don release report wey tok say for 2050, Nigeria and Democratic Republic of Congo alon... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Detainee for seka Anglophone crisis don die8th March 2018 Anglophone Crisis: Group di call for direct government and Anglophone leaders dialogue5th March 2018 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top To... |
Another thing we de for inside dis tori England don become 'West African' country and 'Banjul' na e capital city4th April 2018 Commonwealth Games: Why African athletes dey disappear?13th April 2018 Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal5th April 2018 Commonwealth of Nations still dey rele... |
Even after, di lawmakers get till Monday make dem come up with budget because dem no go really feel di bite of di shutdown till dat time. |
The rerun is being widely monitored in Nigeria & beyond. |
https://t.co/150Tn4iKLU— Olúyẹmí Fásípè (@YemieFash) January 26, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu still dey alive - Presidency31st August 2019 Leah Sharibu dey 16 years today and don spend pass 400 days for Boko Haram hand14th May 2019 Leah Sharibu: "I believe say my dau... |
A day after I exclusivly released a video of the girls, something I'v done in the past, I was declared wanted by same military tht provided me wt escorts, military aircraft for assignmnts— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 13 Skip Twitter post, 14 14/ I was amazed to learn later that t... |
Benue pipo reaction Meanwhile some Benue pipo don di react to di way and manner wey di army take kill Gana and im boys dem. |
Anoda option for her na to become pilot wey dey do stunts. |
?— Daddy oyoyo (@Blaaq_ie) June 2, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I just watched this video of a guy molesting a lady from "Abuja to Akure" this is not right in any way What the actual fuck? |
Di union talk say police torture Ikeri well-well before dem come suffocate am to death. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Many pipo for Nigeria bin no happy say President Buhari never go Benue since di recent attack bin happen but im get time to go wedding and go follow Ghana celebrate independence. |
●Wen di National Assembly start di probe, na to find out how N40 billion miss and di Commission go extra mile to publish all di payments dem make under Prof Pondei, wey never happen before. |
EFCC deny say dem raid former govnor of Lagos state Akinwunmi Ambode House. |
Dem dey call di evil gods 'Ofeke mmụọ'. |
Di latest guidelines wey di Federal Ministry of of Education release come as di Nigerian goment release date for resumption of international flight, open churches and mosque across di kontri as dem ease down some of di lockdown restriction. |
Facebook - Upload video and make money Google Station new awuf WiFi no dey finish Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices Tori be say MTN wey be South Africa telephone company bin do illegal transfer of money wey reach 8billion dollars to abroad account. |
INEC PVC contractor na APC candidate Tins wey pipo postpone sake of election "Make JAMB begin organise elections" - How social media para ontop INEC decision INEC post for dia twitter account say dat one no correct, as dem sabi wia all dia ballot papers for di elections dey. |
Art X Lagos: Wetin you no suppose tell artist Dem no support media player for your device Art X Lagos: Wetin you no suppose tell artist 9 November 2017 One of di biggest art fair wey dem dey call Art X Lagos happen for Lagos, Nigeria from 3 to 5 November. |
Di ruling Cameroon People's Democratic Movement (CPDM) lawmaker dem waka comot from di meeting after di minority party Social Democratic Front (SDF) raise am say dem must discuss di Anglophone people dem situation. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Pipo dey reason say Hulot (R) decision na major blow for Presido Macron (L) Dis Hulot popular wella for France and pipo go reason say dis kain tin no good for President Macron goment. |
E say dis kana ceremony fit make all man for centre dia self, for weti weh e mata for dis taim weh conflict and division di go before for Cameroon and oda kontris. |
"Can you talk to a reporter?" |
This is just way out of it.— Olusegun (@theboyisgreat) July 9, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So Senator Remi Tinubu that assaulted Obanikoro right inside the Red Chamber is now probing another Senator for assault? |
Na for June, 2019, Regina bin reveal say she don marry di professor afta months of speculation about wetin dey go on between di two of dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Benue governor, Samuel Ortom, don talk say di anti-grazing law wey im state get na to protect herdsmen and farmers dem Some states like Benue - wey over 70 people die after herdsmen fight-fight - and Ekiti get anti-grazing law wey ban cattle rearers to dey ca... |
Cameroon government, wey no wan divide di country, send military make dem return law and order for di region. |
Senator monthly salary fit buy 866 bags of rice, while your monthly salary fit buy 1 bag of rice. |
All agencies are expected to take this very seriously.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) September 19, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 My sympathies go to all person and communities who have been affected; who have lost loved ones and property to the flooding. |
Wia dis foto come from, Ransome Kuti Family Archive Wetin we call dis foto, Thousands show for court to support Ransome-Kuti No agreement today, no agreement today Di women no cari weapon so police no go get excuse to attack dem like wetin happun for Aba women's riots for 1929 wey dey also fight colonial tax for dat ti... |
Show more By contrast, for 2016 di polls no too clear and na just small couple of percentage points separate Mr Trump and im rival den Hillary Clinton for several points as election day near. |
Na Reggio Calabria for Italy dem born Ndubuisi but her parents come from Edo state, Nigeria. |
Show more Another thing we de for inside dis tori 2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results14th June 2019 Afcon 2019: Ghana vs Benin match result25th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn ... |
E mean say na 1,900 naira goment dey spend per Nigerian for dia health. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di original plan wey make dem design di bowl na to use am dey wash brush. |
Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I dash N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje Police tok tok pesin for Kano State, DSP Abdullahi Haruna confam say dem arrest Abdullahi and don charge am to court, na dia e go prove im case. |
No beta house to stay: Pesin wey no get decent house for im and e family to stay, e dey poor. |
Herdsmen killings: Dem use knife cut my father head |
Dem also tok say satellite image dey wey show military completely burn down di village of Kakwa. |
- Man wey born quadruplets wit sickle cell "To live with sickle cell dey hard. |
You fit survive if 'nylon' no dey? |
Alexander Peter Idoko: Di artist wey dey use razor blade draw ontop burnt wood Dem no support media player for your device Alexander Peter Idoko: Di artist wey dey use razor blade draw ontop burnt wood 23 February 2018 Alexander Peter Idoko na artist wey dey razor blade dey draw ontop burnt wood. |
olice dey find driver of fuel tanker fire for Port Harcourt 30 August 2018 Wetin we call dis foto, Food shop owner lost everitig inside di fire. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Senior Google ogas for US congress dey face committee on top global internet freedom Na sake of say Google na American company, so internet freedom wey dey make pipo talk dia mind dey for Google constitution so dem go wash dia hand comot for di mata. |
Atiku gada 20 Senior Advocates plus 400 witness to challenge Buhari victory Atiku don kick-start plan to challenge Buhari for court INEC bin declare president Buhari winner say im get 15,191,847 votes to defeat Atiku, who dem say get 11,262,978 votes. |
oronavirus Fake News: BBC never report say Ghana confam first case of Covid-19 12 March 2020 BBC want draw attention of de public to fake story which dey make rounds say "Coronavirus: Ghana confirms first case in the University of Ghana" be fake. |
"Di fact say best graduating student get yam, na im make pipo dey tok about am. |
Di join-bodi of journalists say e no make sense for di government to dey harass journalists, when dem be part of di UN Plan of Action, wey mean say dem must protect journalists. |
Another thing we de for inside dis tori Supreme court remove Emeka Ihedioha, declare Hope Uzodinma govnor of Imo state14th January 2020 Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori New Nigerian Passport wey fit last 10 years don land29th April 2019 Abike Dabiri-Erewa: Nigerians wey go rob for Dubai no be tribal mata4th April 2019 Nigeria e-passport: Those wey no get national identity number, no go get new passport... |
For plenty parliamentary elections wey hold before independence, di arab people wey no plenty hold power e get from Zanzibar's former existence as an overseas territory of Oman. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Plenti na from Anglophone community but odas na Nigeria security forces, weh deh di bring dia guns. |
Dem don argue say make Muslims take precautions, plus make dem wear masks and stay away if dem no well, but dem tok say make mosques no close their doors. |
Na so she tell tori pipo Vice. |
Dis one come make di cancer reach stage 3. |
E change am for dem to "banana banana", wey be soft fruit wey dey easy to chop. |
Di 26-year-old been dey rest but suppose to resume very soon for di show wey im wan go do for Taipei next week. |
"Many things dey go on," im tell BBC. |
No go dey join crowd dey do exercise as dat one dey against di social distancing directive of goment and you fit chop police arrest. |
Dem dey use Cannabis for medical purposes; how dem fit plant am for specific purposes and no abuse am, e tok?" |
Sibeth papa, na politician with Senegalese Democratic Party, while her mama na judge for dia kontri constitutional council. |
Solicitor-General of di Federation and Permanent Secretary Federal Ministry of Justice, Dayo Apata for statement tok say di gofment don instruct dia lawyers to appeal against di court wey judge di matter for London. |
It is not a new interview. |
Skip Twitter post, 2 Some civil society leaders and members of the opposition; Osih Joshua and Serge Espoire Matomba having a discussion on forming a coalition. |
Another thing we de for inside dis tori Cardi B: Why di US rapper wan do blow-me-I-blow-you wit Nicki Minaj8th September 2018 Why rapper Cardi B surrender hersef give police afta strip club fight2nd October 2018 Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year5th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit ... |
ELECAM follow de elections law for article 126 weh e give dem 60 days before election day for komot numbers but no list for candidates. |
Cameroon go count on some three kombi dem weh deh fit helep de team for win de match, Aboudi Onguene weh e di run laik spirit, Nchout Njoya Ajara weh e don score big dis season, 19 goals for 22 match and Feudjio Raissa de pillar for midfield weh di make sure say ball cross from defence go for attackers. |
"We no want put comma for di prize list like trophy win for exceptional circumstances due to the Covid-19 health crisis'," na wetin dem add put. |
Wetin we call dis foto, Court Order wey give Victor Giadom power to be national chairman But dat same day, di embattled chairman sharply cari di mata go Court of Appeal collect "stay of execution plus appeal di ruling." |
While dis one na because of Conte wey give Moses fresh start on top say e see something for pre-season wey others no see, di 26-year-old still get to take chances and - for one of di season wey nobody expect - e do well through im stamina, strength and speed. |
Ms Corrigan talk say di incident happen as Mr Bush dey pose for one photo with her and her mama for di CIA office wey dey for Woodlands, Texas, for November 2003. |
We have also decided to award posthumously the highest Honour in the land, GCFR, to the late Chief MKO Abiola. |
Army dey man polling station afta kasala bust for Rivers by-election |
'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident "De way deh kill wa sista na laik animal, na yi di increase wa pain. |
Trade Union Workers no go affect Nigeria power supply |
Another thing we de for inside dis tori Beyonce already ft Shatta Wale drop ahead of her 'Black is King' visual album31st July 2020 Beyonce Black is King: Wow moments from di award winning musician visual album31st July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate... |
How shayo fit affect your mood |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don increase attack becos of 2019 election - Former spy chief23rd November 2018 Hauwa Liman papa no regret say im pikin wey Islamic Militants kill go work for dangerous area18th October 2018 Hauwa Liman: Di young aid worker wey Islamic militants execute16th October 201... |
Some things wey happun sweet pipo for belle like how Falz carry award for im album Moral Instruction; and DJ Cuppy and Bovi wey present Hip Hop World Revelation as dem dey lick gelato. |
Di 23-year-old don go back to Nou Camp, from Goodison Park last summer but na just once im don score for La Liga. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis don suffocate Credit Unions to loss about FCFA 70 billion - CamCCUL18th December 2018 Anglophone Crisis: Ambazonia separatists dey tell Cameroon President Paul Biya say 289 prisoners freedom na 'big joke'14th December 2018 Cameroon Ambazonia regions don launch d... |
Dem go also promote peace building efforts for di communities Part of dia work na to strengthen governance, transparency and accountability for di region. |
CBN governor, Godwin Emefiele say dis one go help Nigerian and Chinese business men to di see local currency to do dia business. |
But government still send dem go back to Cameroon, even as e dey against section 33 of di Geneva convention. |
10 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women wey dey face sexual abuse Magistrate court for Lagos don free one 15 years old girl from murder case wey dem sama against her sake of say she kill man wey wan rape am. |
astor Adeboye latest 'marriage advice' divide pipo unto wetin man and woman role be 18 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di latest 'word of wisdom' from popular Nigerian pastor Enoch Adeboye wia im draw ear give men not to marry woman wey no fit cook, don cause plenty tok-tok ontop social media - again... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.