text stringlengths 21 14k |
|---|
How Buhari new gold mining program go work and benefit you See how police find butchered body of Gokada CEO, Fahim Saleh Joy Nunieh sacked at NDDC and kwanta wit Godswil Akpabio: Madam Joy Nunieh serve as Acting managing Director of di NDDC within just four months before dem sack her for February. |
When you see something that’s not right, not fair, not just, stand up, say something, and speak out.” - John Lewis, principal speaker at Harvard's 2018 Commencement pic.twitter.com/IzGd8Er63s— Harvard University (@Harvard) July 18, 2020 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Content is not availableView content on... |
Oga Trump wey tok dis one as e resume im coronavirus briefing order everybody for America to wear face mask. |
Posted at 10:28 7 February 201910:28 7 February 2019 Di audience ready come... Qweshion time BBCCopyright: BBC One of di audience member dey ask qweshionImage caption: One of di audience member dey ask qweshion BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share t... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Cycling Tour: No pesin die for de Tonga accident Accident no stop number seven stage for Cameroon Cycling Tour from Tonga to Bangante 83.7km for West Region for Cameroon.2nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass I... |
I no say make Goment no take new pipo for di Batch C o, but di question be say wia Federal Goment wan put di 500,000 graduates wey don enrol for di programme since 2016, dem go just throw us back to go begin find work for dis Covid-19 period wen tins hard? |
Why I cari shoe shine box, yam and orange take empower youths |
According to Egbeyemi, some of di owners don collect dia okada afta dem serve dia punishment while di rest still dey di compound of di task force office. |
Anoda na oga Buhari health, wit im own mouth im tok say, di way im sick for 2015, im never see am for im life. |
Woman activist - FGM UK: Female Genital Mutilation dey more na for northern Cameroon - Woman activist 23 November 2018 Wia dis foto come from, YASUYOSHI CHIBA Wetin we call dis foto, Student of Kalas Girl primary school, wey dey host escaped girls from female genital mutilation (FGM) and child marriage, inside northeas... |
De Argentine, leave Shanghai for Accra in January dis year while en Chinese counterpart lef en home country for Ghana around September 2019. |
Wetin dey make Salvini do strong head? |
Dis na na seven sharp-sharp tins wey you gats know about Rivers State. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "I don tire to dey find Johnny" Di tin be say no be today artist don change dia name. |
Another thing we de for inside dis tori Trump calls President Buhari 'lifeless': 'If na true, di whole world go judge di mata' - Lai Mohammed27th August 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Donald ... |
Another thing we de for inside dis tori Oscars 2019: Spike Lee, Regina King, Green Book win awards, black woman make history25th February 2019 Adesua Etomi follow cover Vogue Magazine14th March 2019 Wetin 'Ministry of Happiness' go do?5th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Surviva... |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi22nd October 2019 Arsenal vs Vitoria SC: Nic... |
Does everything have to be a struggle?— Edinam D. (@Kekeli_E) November 26, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Dumsor officially back to business — Nungua Kwesi Nyantakyi (@Alhaji_Duba) November 26, 2019 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Ghana government $580m power deal plus... |
Di British royal family no dey play wit Africa at all weda na for official or personal visit, just last year Prince William visit Namibia, Tanzania and Kenya for seven day official visit. |
ameroon: Anglophone people don begin carry gun? |
One judge for Brazil bin temporarily ban di feem on Wednesday to make belle sweet di pipo wey no like am. |
When call police, talk-talk person for di Lagos State command Chike Oti say im never get brief about wetin happen. |
UK National Health Service (NHS) guidelines recommend say make dem dey offer women wey dey under 40 three full cycles of IVF, while those between 40 and 42 make dey offered dem one full cycle. |
Police say dem believe the people wey dey involved use plenty time to plan the attack for one private house for Alcanar, one small town south of Barcelona. |
Di 3 cases for Abuja dey collect treatment for di University of Abuja Teaching Hospital (UATH), Gwagwalada while di seven oda cases for Lagos dey take treatment for di Infectious Disease Hospital (IDH), Yaba. |
Missing schoolgirl papa - Dapchi Girls: Police dey find me ontop Yobe State governor wey dem stone - Missing schoolgirl papa 23 February 2018 Wia dis foto come from, Alkasim Bala One papa of di girls wey miss for Government Girls Technical College, Dapchi, Yobe State don tell BBC say im dey hide after police give order... |
Another thing we de for inside dis tori Thai cave rescue boys tok about dia 'moment of miracle'18th July 2018 Leicester City: Di owner and four odas don die inside helicopter crash29th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di you... |
Oga Okorocha bin win di Imo state gubernatorial election for 6 May 2011 and dem vote am again for another second term for 11 April 2015. |
Kashamu start im education for Ansarudeen Primary School, Ijebu Igbo before im comot for 1972 to complete im primary school education for St. John Modern School, Lagos. |
Woman use razor tear her belle to born her pikin Woman born ontop Mango tree inside flood You don hear dis kain tin? |
End of YouTube post, 1 Dis season 20 housemates dey compete for di grand prize of N85 million naira, Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija season 5 housemates contest dey start 19 July - See evritin to know about Nigeria biggest television reality show19th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housem... |
Will camera also capture normal leopard wey get spot wey im suspect say na di black leopard papa. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile'2nd October 2017 Nigeria: Militants don kidnap four UK citizens18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tur... |
Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die" |
"We first go for Kumba police station, sleep and for morning, deh put something cover ma head, den cuff ma hand with other two women weh deh arrest, den put we for moto. |
Di senate say dem know about di N2.6bn wey CBN recover from banks wey overcharge dia customers for 2015 for di statement wey Director, Corporate Communications Department, Muazu Ibrahim give. |
Foto dem of Emir of Kano; Sanusi Lamido Sanusi, di Govnor of Ekiti State; Kayode Fayemi and Govnor of Kaduna; Nasir El-Rufai for South Africa appear one day afta Nigeria presidency criticise one former minister wey attend event for Cape Town. |
(ABC) "Last Week Tonight With John Oliver" (HBO) "The Late Show With Stephen Colbert" (CBS) Best Actor in a Drama Series Jason Bateman — "Ozark" (Netflix) Sterling K. Brown — "This Is Us" (NBC) Steve Carell — "The Morning Show" (Apple) Brian Cox — "Succession" (HBO) Billy Porter — "Pose" (FX) Jeremy Strong — "Successio... |
How extradited Hushpuppi appear in US court for di first time to face charges Afta FBI extradite Hushpuppi and Woodbery, wetin go happun next? |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls attack: Wetin we know so far21st February 2018 Dapchi girls: 'Nigeria military dey lie, dem no dey area' - Yobe governor26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inn... |
'Dis economy wey we dey handle don already spoil finish' Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Di President bin talk dis one wen im dey do meeting wit di Ministers of Budget, Finance, and the Governor of the Central Bank. |
Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign Meet Yaa-Naa Abubakari Mahama II of Ghana Agenda one million jobs in first term Unemployment be major challenge wey dey face Ghanaian youths. |
To be di first to share tori within group of friends, to show odas say you be pesin wey sabi and make dem begin tok, dey make social media users feel good. |
Di play dey written and directed by correct Nigerian director, Odenike. |
Thursday na di deadline for di three days wey Kano goment give all illegal rehab centres for di state to send all children back to dia parents or dem go face serious problem. |
Another thing we de for inside dis tori How Chibok girls mata take waka14th September 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Nigeria: Governors don approve $1 billion to fight Boko Haram15th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don p... |
Within one year, e pass di entrance exams to secondary school. |
Pesin wey follow Govnor Wike for back na di candidate of di African Action Congress AAC Candidate, Biokpomabo Awara. |
Even as di World Cup dey happen for dis kontri, listen to wetin black pipo for di place dey face. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Plenti artists including Drake, Rihanna and J Cole don pay tribute to Nipsey Hussle wey. |
How Gana disturb north-central Nigeria, turn "Most Wanted Criminal" before sojas kill am Seven tins you fit neva sabi about Boko Haram Tori be say one notice alias Internal Memo wey leak from Nigeria Customs service reveal say di terrorists dem don set up camps for different locations like; Kunyam Bush along airport ro... |
Im say once oga govnor sign am, di law go begin work immediately. |
Im son respond to wetin happen. |
"I dey beg my colleagues make dem go back to work; because once dis break finish, Nigerians go begin suffer. |
Sex for Grades: Foursquare Gospel Church don tell Boniface to step down Di investigate wey dem use secret filming do, show video evidence of how some of di lecturers dey sexually abuse students. |
Im promise say im goment go improve on im administration achievements. |
Find out more Wia dis foto come from, Getty Images Make you listen to Nokubonga and Siphokazi dey tok on Outlook, BBC World Service Download the Outlook podcast Di judge in di court case against di attackers tok say Nokubinga testimony show say she dey emotional as she see man dey rape her pinkin and di oda two stand t... |
Big Brother Naija 2020 housemates: Terry Waya billionaire son Terseer Kiddwaya na contestant for BBNaija season 5 'Lockdown' |
Group A matches dem: Paris Saint-Germain v Club Brugge, Real Madrid v Galatasaray Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No player don score pass Lewandowski for 2019 For Group B: German champions Bayern München dey ahead of di group with nine points followed by Tottenham Hotspur wey get four poin... |
"Investigation wey EFCC conduct reveal say Joseph don benefit about N60 million from di loot through western union transfers." |
Im come add say dem like as di federal goment clear MKO Abiola name and na so dem want make Ken Sarò Wiwa name too clear say. |
Another thing we de for inside dis tori Helicopter jam plane for Mallorca, kill seven Pipo25th August 2019 Crocodile bite man wey put hand for wrong side of glass for crayfish party inside Sweden22nd August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?on... |
Medical personnel NO go treat/manage patients." |
https://t.co/eHI5uSL9yh— Presidency Nigeria (@NGRPresident) September 5, 2017 End of Twitter post, 9 According to wetin National Bureau of Statistics talk, Mr Buhari talk say im don dey deliver on some of di campaign promise im tell im people before e enter as president. |
But délicieux pesin fit mean correct pesin or pesin wey dey. |
26 May 2018 Fans for di whole world don dey gather for different area wia dem go watch di UEFA Champions League final between Liverpool and Real Madrid Who go win na wetin dey everybodi mind. |
Quality of public discussion Di quality of public discussion go drop well-well if CCB no dey provide information from public authorities, and to guarantee freedom to tok witout di need to add di right to know go be formal exercise, Serap add. |
Daddy Freeze and di biggest Nigerian pastors wey di broadcaster don yab Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Student wey dey write post UTME to enta public university inside Nigeria Ondo State University of Science and Technology Okitipupa: Registration for di Post-UTME Screening exercise for di... |
She don appear for one promotion posters for 2017 film Jigsaw. |
Di Shelke family dey claim say officials no help dia pikin wen im go dia office go complain plenti times. |
Dis strike action dey happun as di join bodi for university staff workers, ASUU dey on strike. |
Another thing we de for inside dis tori Clarence Seedorf say players weh di go fain moni for China na second choice De new coach of Indomitable Lions komot im 23 man squad wey go face Comoros Island for qualifiers.20th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Inf... |
Another thing we de for inside dis tori Tekno break law with im 'pole dance' video?7th August 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 Miley Cyrus and Liam Hemsworth go divorce afta only '8 months togeda'11th August 2019 Top Tori Quick facts y... |
She reveal how her uncle stand by her mum herself and siblings wen she lose her papa, take care of her and her siblings. |
Another thing we de for inside dis tori Balogun market fire: Policeman die for Lagos Island market fire6th November 2019 Onitsha: Buhari sad, Nigerians say "We dey on awa own" ontop Ochanja market fire inside Anambra17th October 2019 Fire destroy 47 shops for Maiduguri GSM Market1st November 2019 Onitsha market fire: F... |
Wetin we call dis foto, Dem do anoda Cheddar Man skeleton to take replace di original one wey dem dig comot for ground Dem also say di test show say e be like Cheddar Man no sabi drink milk as adult, say na after Bronze Age e come begin sabi how to drink milk. |
Gofment don dey negotiate wit terrorists wey kidnap aid workers - Garba Shehu Nigeria army shut down aid group wey dey 'feed' Boko Haram Nigerian journalist, Ahmed Salkida wey break di tori of di killing through Twitter on Wednesday tok say di jaguda pipo bin kill di aid worker sake of say 'gofment bin do dem wayo' aft... |
Clarence Seedorf don land Cameroon to start work as Indomitable Lions coach Cameroon don sign Clarence Seedorf as new coach How Super Eagles knock out Indomitable Lions For sack letter weh Seidou Mbombo Njoya, Cameroon Football President sign, e say deh tok wit executive committee mimbas and sport minister afta Indomit... |
Nigeria: 'Shell na im dey bring di gun, and nothing Shell fit deny.' |
Stephanie Ekpebulu na lawyer and programme officer for di Violence against persons prohibition act. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Tony Allen: 'World greatest drummer' and afrobeat legend don die 1 May 2020 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Tony Allen has been described as "perhaps the greatest drummer who has ever lived". |
Di mata say Will Smith rap sweet pipo for social media on top say e follow as e bin dey before-before wey im no dey cause for im songs. |
Mr Tillerson confam say US dey support Nigeria with equipment, training and information to take find di Dapchi Girls. |
Let Wizkid drop a song, they will tell you how wizkid mentioned soco 237362781 times. |
Before im death, Oga Razak na member of di Governor Advisory Council (GAC) of di Lagos State All Progressives Congress (APC) Oga Razak na di Balogun of Epe before im death. |
Our struggle go always be ideological and pragmatic." |
"If God bin ask me, say you go get beautiful daughter, smart but she go die dis way, I go tell God, no give me daughter, if you go give me son wey go live, please give me son no give me daughter wey dem go punish and die dis way". |
"E dey pain me say for di first time in 30 years I no get single almajiri" How many cases of coronavirus dey northern Nigeria? |
aris court dey judge accused Nigerian sex traffickers 21 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images High Court for Paris, France dey judge di case of sixteen Nigerians wey dem accuse say dem dey force girls to do prostitution. |
Dis people for Malawi dey try avoid flood water. |
De two hotline go dey Greater Accra Regional Hospital where health experts go dey on standby plus information den any assistance in relation to de deadly virus. |
"Di new regulations no be to frustrate ease of doing business but to promote di growth of MSMEs. |
E dey giv am time to digest anytin wey you tell dem and to tink and respond well to you. |
Buhari don change Abuja national stadium name to honour MKO Super Falcons don win dia first match for France World Cup Di Abuja National Stadium na for 2003 dem begin use am, and many pipo don complain say e be like goment don abandon am like di National Stadium wey dey for Lagos. |
Fire fighters and gendarmerie komot tanks try for stop de fire but as some house na wit plank deh not fit stop de fire quick. |
Since wen President Buhari enter office for second term wit promise to end di insurgency, attacks by di group for Borno never stop. |
A joint team of Nairobi City County Government, NEMA and other government agencies have also closed down factories which are discharging effluent into Nairobi river. |
Di goment say dem don arrest three pesins wey dey involved for di sale of "toxic ponmo" for Ojo and Iba council areas as dem also seize large quantities of di meat. |
Na dis one make BBC Pidgin cari waka enta streets of Lagos to see weda e dey possible to buy tins, even if you carri money for pocket. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.