text stringlengths 21 14k |
|---|
''If someone stay home no food throughout, na die be dat o'' na wetin Mrs Oyeleke tok. |
Di pipo wey do di research before bin use Wikipedia and Twitter but researchers say e no give dem correct result. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "Our family dey heart broken" Di elder sister of Jemima, Ochanya Anselm say di entire family still dey in shock about wetin happun. |
Amnesty oga Osai say time don reach for goment to leave journalist alone make dem do dia job freely. |
Di Palace Private Secretary, Toyin Ajamu tell BBC say di town under di leadership of di Traditional Ruler, Oba Oladunni Oyewumi plan to keep di body of di tortoise for tourism and historical records. |
resident Macron say thank you to di 'delicious wife' of Australia Prime Minister 2 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Macron and Lucy Hughes Turnbull France President surprise pipo for im visit to Australia wen im dey hail Lucy Hughes Turnbull, wey be di wife di Australia Prime Minist... |
For release weh Elvis Nsaikila, Communication Director for Kumbo diocese komot, gunmen enta school for number 16 day for February for sharp morning. |
Im say di killing of Kolade plus oda innocent Nigerians don make di Nigeria Senate do sharp sharp wit di Police Reform Bill. |
Many people wey dey do business get generator wey dem dey use do business and to maintain am na plenty money. |
Dina Asher-Smith carry second to win silver and set new British record of 10.83 seconds while Ivoriy Coast Marie-Josee Ta Lou win bronze.. Another thing we de for inside dis tori Woman use razor tear her belle to born her pikin31st May 2019 Woman write exam 30 minutes afta she born11th June 2019 Serena Williams don bor... |
Video: Dan Ikpoyi, Usifo Omozokpea & Busayo Iruemiobe De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Dur... |
Laycon, Trikytee, Dorathy and Ozo na who di two teams pick. |
Why has DSS not being invited?— Last Bendelite (@realomoboy) August 11, 2020 End of Twitter post, 3 Who be Obadiah Mailafia Dem born Obadiah Mailafia for 24 December 1956 and im be 63 years old. |
Di gunmen don free principal afta snake beating and wound weh make e go hospital, deh also free two pikin dem but de rest still dem captivity. |
"I know say Renard dey under contract with Morocco, so we no go tok about am but if im end im contract or dey free we go start negotiations with am to coach di Pharaohs." |
Govnor Mohammed believe say Ruga go helep im state solve some of di social and security challenges. |
Another thing we de for inside dis tori Bad dream make woman swallow her engagement ring16th September 2019 Davido: Chioma don grab #ASSURANCE2020 afta six years dating13th September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gh... |
Police release Rooney on bail and im go appear for Stockport Magistrate Court, later dis month. |
Di Home Office tok say, ''As tins dey, di level of wahala wey Islamist terrorism fit cause for di next two years never change, and e fit increase sef''. |
Dis year dem cari di award go Rwanda wit di message, ''promoting African culture'' and ''encouraging professionalism''. |
For about 10 polling units wey BBC visit, election neva start at all and pipo wey we follow tok, say thugs dey pursue voters and agents of opposition parties. |
cause e dey bother me #bbnaija2020lockdown #BBNaijialockdown2020 #BBNaijia2020 pic.twitter.com/4PA9MEiffX— Laycon #BBNaija Horny of Ife (@Nurse__lyon) August 1, 2020 End of Twitter post, 5 Who be Praise Nelson? |
'Strange' things wey you fit buy online Dem hold meeting for Nigeria capital Abuja to mark di World Consumer Rights Day, come release five new rules wey pipo wey dey do online business suppose follow. |
Dis na some of di changes wey viewers go see; Dem no go allow guests to enta di BBNaija house or get physical contact wit housemates and di number of "ninjas" go also reduce Di organizers say dem don cancel all audiences for live shows and evictions and di presenter go host di Sunday Live Eviction Shows for empty studi... |
JAMB madam wey say snake swallow N36m tell court say her hand dey clean 31 May 2019 Wetin we call dis foto, Philomina Chieshe say she no dey guilty Nigeria corruption police - Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), don carri Philomina Chieshe go court. |
Wia dis foto come from, Nike/Twitter Wetin we call dis foto, Na for London na im dem show di world di jersey dem. |
Skip Twitter post, 1 I can only see two parties (PDP and others) out of the 39 political parties that signed MoU to send Buhari packing in 2019. |
Di whole tin begin when one Spanish cycling company, Massi, hala say di two names too resemble and e go cause confusion. |
Stan Lee: Di Marvel oga wey give us Black Panther, Iron Man and Spiderman don die |
What size of project are u planning that is bigger than these ones?— Oma 'Loogun Liyetu (@korllyybobo) October 9, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Hi-tech is working right now on Owonroshoki/Apapa Express despite the rains, they also gave us the New Airport Rd by defiling the rains. |
Why African athletes dey disappear from Commonwealth Games? |
Another thing we de for inside dis tori Players affected by coronavirus: See football games, celeb shows, oda big gigs wey Covid-19 disease don affect17th March 2020 Coronavirus: Di Chelsea football star wey dey buy masks for Sierra Leone traders23rd April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughel... |
Skip Twitter post, 1 In few minutes, I will be at the EFCC Old Office, Wuse 2, Abuja. |
Wathoni Wathoni son na her hero, and she reveal di shocking way she take get im belle. |
Faith Oshoko BBC Pidgin 18 November 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@bamestowed Wetin we call dis foto, Destination wedding for Dubai don be vibe no be today No be today wey Nigerians don dey enta Dubia to jolly and for holidays dem, even to celebrate weddings. |
"Aaron Nimbong Yong na social worker, no bi policy maker, family di beg say make pipo weh dey keep e, free'am if e still dey alive or make deh give we e die bodi", Rev. |
Jolly Nyame: Nigeria former govnor don chop 28 years prison sentence 30 May 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Jolly Tavoro Nyame bin be Govnor of Taraba State for Nigeria from 29 May 1999 to 29 May 2007. |
Nigerian Universities: Non-teaching staff don end dem strike |
"So we leave, ten minutes afta deh call we say court wan start, but to we surprise deh no bring deh pipo dem again for court", e add. |
Afta you upload, you go click on di consent box and click submit. |
On wetin pesin wey wan be ogbonge entrepreneur need to get in oda to succeed, oga Ma say: "Good entrepreneurs need to get good will, good spirit and good ideas." |
Facebook dey expected to show di full plans dis summer and e don already speak to Bank of England governor Mark Carney. |
About who dey qualify to get di new five-year visa, Gulf news report say terms and conditions remain di same as di one wey bin dey before for all oda types of tourist visas. |
Artistes - "Lagos Theatre Festival don give us voice" - Artistes Karina Igonikon Reporter, 2 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "We don dey build our culture back" - O.C. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya hospital rape: Mothers wey just born fit be rape victim19th January 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Infor... |
E get cat wey im name na Sweety and oga Yahaya tok say e don write Will wey go make sure say di cat no suffer if anytin happun to am. |
Salaga Protest: Police arrest 7 for Ghana after dem burn NPP Office 13 February 2019 Wia dis foto come from, Afia Pokuaa/Facebook Police for Ghana arrest some seven suspects who be part of angry youth wey burn New Patriotic Party Office (NPP) for Salaga, sake of dem bore say government name Damongo as capital of new Sa... |
Di Ghana Geological Survey Authority sef over di years don wan public not to build near wetin dem dey call earthquake zone, but e be like Ghanian pipo no dey obey di order. |
Instead make dem use local coach wey understand African game well well. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Timeline alias history of COVID-19 for Nigeria COVID-19 Coronavirus enter Nigeria on 27 February through one Italian man wey visit di kontri. |
So today di whole Nembe community, all di chiefs, men, women and youths don come out." |
Panic attack hit residents for Takoradi as people start dey interpret any incidence involving man den girls as kidnapping attempt. |
- Umar ibn Al-Khattab RadiAllahuAnhu [ibn Abi Shaybah, 5/322]— . |
But Ghana's Stephen Sarfo end am just one minute before first half finish when im score to give Black Stars dia lead. |
INEC don decide how Rivers results go be Court stop AAC move for Rivers results But di defence lawyer wey dey represent INEC, Abdulazeez Sani, say di Federal High Court no get power to hear di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel killing: Over 70 Women groups, odas do I-no-go-gree18th September 2019 Port Harcourt Hotel Killing: Police arrest two pipo, say two more girls deaths na fake news17th September 2019 Port-Harcourt hotel killing: Anoda girl don die, as women groups do protest wa... |
Wia dis foto come from, AFP Why security mata dey always disturb Plateau? |
Chadwick Aaron Boseman dead: Colon cancer cut 'Black Panther' hero King T'Challa #WakandaForever journey |
Officials for di city encourage people wey dey stay for Paris and tourists to use bike or stroll with leg through di city for di 'car free day' wey go fight against pollution. |
Dem also don do raids on other properties. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Cameroon defence minister explain weti happen for Darak12th June 2019 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet... |
ria Air force man return €37,000 wey im pick for ground 22 July 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Air Force Wetin we call dis foto, Aircraftman Bashir Umar Nigeria Air Force dey plan to honour one of dia officer wey return €37,000, wey be about N12 million according to di kontri Central Bank. |
If you see blood dey comot from pickin private part, infection fit don dey dia from sexual abuse. |
"Di fact say I no dey wake up for early mor-mor again to dey go work or to dey think of traffic as I dey go house don dey help my mental health." |
Heredity: If your mama or sister get fibroid you dey at risk to get di disease. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal19 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September... |
Wia dis foto come from, Daniel SIMON/Gamma-Rapho/Getty Images Wetin we call dis foto, Lagerfeld as im dey work on design sketches for Chloe Paris studio. |
President Buhari don dey under fire from different people dis week, after attacks by suspected Fulani herdsmen leave at least 73 people dead. |
One, dem fit increase salary for evribodi, from oga to messenger or dem go just increase am for only junior staff and leave di ogas. |
Hamza Bin Laden, di son of al-Qaeda founder Osama Bin Laden, die inside one air strike, US tori pipo dey report. |
"Dis election must happen by paper ballots so dat Congo pipo no go get fear about di result. |
Wia dis foto come from, PI Wetin we call dis foto, PI publish wetin e say Facebook dey see, "Purpose: Get Pregnant" wey dem dey give advertisers Di way wey di apps dey share informate on Facebook dey work na through di social media, software development kit (SDK), dis na tools wey apps dey use to make money as e dey le... |
Solskjaer don win all of im eight match dem as caretaker manager. |
Iran attack US troops with ballistic missiles |
A lot of fans and officials dey expect big- big things from dis team but for me I feel our first match against Croatia na im go determine how far di team go go. |
Posted at 9:35 20 January 20209:35 20 January 2020 BreakingPDP supporters dey protest against Supreme Cout judgement for Abuja View more on facebookView more on facebook Plenti supporters of Nigeria main opposition Peoples Democratic Party don carry waka enta streets for Abuja, di kontri capital dey do 'we no go gree w... |
Huawei don deny plenti times say dem no go ever work as spy for di Chinese goment, but sabi pipo say di way wey Chinese law dey make am impossible for companies to refuse to help gada imformate. |
Oh how we badly need that our "leaders of tomorrow" today. |
Presidential spokesperson, Femi Adesina, bin confirm on Monday night say President Buhari don receive di report from di Head of Nigeria civil service, Winifred Oyo-Ita. |
Di men names na Hernán Diego Mendoza, Diego Enrique Angelini, Alejandro Damián Pagnucco, Ariel Erlij and Hernán Ferrucci. |
Dis promise from di president na sake of di recent complain afta di announcement of 41 non-career ambassadors wey say some states no get representative. |
Mr Oti tok say di law say make evri hospital for Nigeria, weda public or private, accept or receive any pesin with gunshot wounds with or without police clearance and treat am sharperly." |
Among di five house mate; Mercy,Mike, Frodd, Seyi, and Omashola wey remain for di house, na only one of dem go win di N60m ogbonge prize money. |
One new opposition coalition wey di conservative Imam, Mahmoud Dicko dey lead, don call for reforms afta rejecting adjustments from Mr Keïta, including di formation of a unity goment. |
For example, Salah score five of di seven World Cup qualifier goals wey don carry Egypt go Russia. |
Wetin we call dis foto, For di Daily Star, na di tori of how tiff steal gift from memorial of Alfie Evans. |
Skip Twitter post, 4 Drove around Nigeria for 3 years with a fake drivers license obtained myself from the right agency. |
DSP Omoni also talk say another two people die for killing wey happen for Abonnema for Akuku Toru local government area of di state and say dem suspect say na cultists kill dem. |
She go lead di centre-left coalition wit four oda parties, and na woman head all of dem, three of dem no reach 35 years for age. |
Dis wan make disqualify APC from di election, come order INEC to give certificate of return to di next party, wey get di highest votes. |
One of my padi dey collect donation of praying mat and Islamic book to share give Muslim prisoners. |
Apart from di IPPIS and salary matter, di joinbodi also dey hold goment to honour di agreement wey di two parties agree for 2013, wey dem finalize again for February 2019. |
Ghana govment at de time dem ask am to take en forced leave talk say nobody sack am, dem just want make he take en leave in accordance with good governance practices. |
Mama Taraba, oga Buhari Former Minister for Women Affairs don use vex resign APC, join tear rubber party 29 September 2018 Wia dis foto come from, Senator Jummai Alhassan Wetin we call dis foto, Mama Taraba don tell president Buhari bye-bye, i no work again Former Nigeria Women Affairs Minister, Aisha Jummai Alhassan d... |
Party supporters from di seven states for north-west wey be Sokoto, Zamfara, Kebbi, Jigawa, Katsina, Kano and Kaduna also full ground. |
Just now, deh nova free two teachers. |
Because moni wey you put for subsidy no be for development, na just moni wey pipo go chop." |
My only concern is that she was wearing Indian hair. |
Maradona collect better accolades as player of Barcelona and Napoli, before im help im kontri win di World Cup for 1986. |
DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore Police carry six Revolution Now protesters go court DSS arrest Sowore, di presidential candidate of di African Action Congress for di 2019 election on Saturday, afta im call for Revolution Now protest on Monday, August 5. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.