text
stringlengths
21
14k
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Kylie also bring out official video on top di whole pregnancy and na already number one or trending video for YouTube.
Police dey on manhunt for de patient who dey on de run, officials dey talk residents make dem report any suspicious case to de police.
Premier League Top scorer: Aubameyang, Mane and Salah win Golden Boot
Skip Twitter post, 1 Happening Now: @TundeIrukera, DG, CPC, at the premises of Krispy Kreme, Victoria Island, Lagos, to conduct a quality inspection on their products and facilities and operations.
ue victim - "If I wait, dem for kill me" - Benue victim 15 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Government for Benue, Nigeria don dey do meeting with people on top how dem go handle di wahala wey dey happen for di state.
Na pot wit parts for de pikin dem weh deh cut-cut dem, dry'am for fire, den cook'am family discover inside room.
E go cause some things wey go touch people for long time, for di community wey dey stay for di 12 kilometer exclusion."
Mr Akanno say if dem parboil rice, e dey improve di nutrition inside and change di texture of di rice for am to dey easy to chop. "
Victor Osimhen score hat-trick and David Okereke late goal epp di team overturn di first leg 0-2 loss to win di match 4-2 on aggregate.
FIFA for di letter wey dem release inside stress on di fact say Ghana go fit suffer ban if dem no meet di deadline wey di world football federation give.
Together, we are champions.#ProudCameroonian#PaulBiya— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) July 14, 2019 End of Twitter post, 2 Den Prime minister follow for send e own congratulate for de African volleyball champions.
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun Di theme for 2020 IYD na "Youth Engagement for Global Action".
Posted at 16:41 15 July 201816:41 15 July 2018 Seven minutes to go France 4-2 Croatia Article Reactions Like Dislike Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Police say na 10 people bin dey inside di plane.
Dis player weh yi di keep short natural hair take part for world student games for Taipei.
About 2000, pipo don die, 500,000 run go oda areas for kontri, more dan 33,000 go Nigeria 600,000 pikin dem no di go school, deh don burn more dan two hundred villages and life no easy for kontri pipo for ground.
uruji Kashamu: Why Obasanjo tribute to di late senator vex kontri pipo 9 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di tribute wey former President Olusegun Obasanjo write for di death of Senator Buruji Kashamu don make pipo dey para.
Na JAMB registrar Professor Is-haq Oloyede, talk dis one, after di 2017 Combined Policy Meetings on Admissions into Tertiary Institutions for Nigeria finish for Tuesday.
", She tok Another thing we de for inside dis tori Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot25th July 2018 Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month11th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young...
Wia dis foto come from, Getty Images Di group admin Di admin na alpha and omega for di group.
Catalan separatists declare independence from Spain weeks after di vote, and Madrid government come direct rule.
Im say na politics dey di mata of why dem arrest am.
Dat na why e dey hard African leaders to criticise am.
According to Saraki, if police get correct reason to search di elder statesman house, nobody go blame dem.
Wetin we call dis foto, Almost every street get ram market for Kano as Eid-el-Kabir don reach Kano police tok tok pesin DSP Abdullahi Haruna tell BBC Pidgin say, every time wey dis kain time reach, dem dey always advise ram sellers and odas to be extra vigilant because of bad pipo wey dey tiff.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Нова "слава" прийшла звідки не чекали .... і підтримка теж.
But tori people Reuters dey talk say Mr Mugabe wan finish im term, wey mean say im go still be president until elections next year.
But di lesson, no be by force for di pikin dem na if dia papa and mama gree.
Abuja Tremor: Tins to know and do to dey safe Skip Twitter post, 1 Another heavy tremor just occurred at 6.01 a.m. in Maitama, Abuja.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Bayelsa schools dey closed21st January 2018 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
Walter Magaya wey be 35 year old go pay fine of $700 on top say im go against di Medicine Control Act, according to local tori pipo.
Na number four aid worker, and number three for COMINSUD weh 'separatist fighters' don kill since January 2020. Who bi de dancing lady weh separatists 'kill' for Cameroon?
Small drama happen after di Court rise as David West come vex as dem no give am di money before Prison Wardens come carry am comot.
NAFDAC dey always dey dia to confam anything wey we gbab, even dis last one dey with dem for dia Lab, if NDLEA wan check anything dey are free to meet dem."
One Italian woman don marry herself for one ghen-ghen ceremony wey she arrange.
Another thing we de for inside dis tori France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 Video, France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time6th June 2019 Video, France 2019 FIFA Women's World Cup visit Cameroon10th April 201...
Director of Public Affairs for Criminal Investigations Department (CID) of Ghana Police ACP David Eklu say di incident happen for suburb of Accra wey dem dey call am Kokrobite.
One of im employers - Ethiopian Airlines: Pius Adesanmi follow die for crash - One of im employers 10 March 2019 Wia dis foto come from, Pius adesanmi/facebook Popular Nigerian-Canadian lecturer and writer, Pius Adesanmi follow inside pipo wey fly inside di Ethiopian Airlines plane wey crash for Addis Ababa on Sunday, ...
Another thing we de for inside dis tori South Africa: Judge don sentence farmers wey force man enter coffin27th October 2017 Video, Meet di man wey be friend with deadi bodi15th March 2018 Woman wey don die born pikin inside coffin18th January 2018 Video, 'I dey hide inside coffin as pickin' - Di woman wey dey sell cof...
In dis form, you for state de relationship of guarantors to you, weda dem be parent, sibling, guardian, spouse or something else.
For Fouda, 'psycho-social' workers for hospital no bi enough for handle pikin dem as na only 10 of dem dey 1700 pikin dem for Chantal Biya Foundation.
E better for market too like Twi so e go be good language make e try speak.
"Sex workers dem be human beings" - Lawyers How di sex offender register go work Di website go allow victim and survivor of sexual offence to report ontop dia website Di Registry go show personal informate of all di pipo wey court don convict as sexual offender E dey free for anybodi to search for sex convicts Anoda pa...
The average water level for dams across di Western Cape na 35%; dis na big drop from di 61% at the same time last year, according to di province own water affairs department.
12 April 2017 EFCC discover about $43 million inside one apartment for Osborne Towers, Ikoyi, Lagos.
Di official statement wey dem date 17 January, 2019 come from di US Ambassador to Kenya, Robert F. Godec, wia im warn against fake news and how e fit block di work wey dem dey do to defeat terrorism.
Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC
"I no dey blame INEC for wetin happun, but for dis weekend work I no sure say I go fit make am because doctor say e go still need to see me," im tok.
How much your pad dey cost you for your life time Wia dis foto come from, INDRANIL MUKHERJEE On di average, everi woman period di last from three to seven days.
As you no really need to show di "pesin you dey marry" for wetin you dey send.
Even change of plan wey di person get afta three months fit bring wahala, according to di message di Secretary of State send.
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams say her drug test no dey random, na discrimination25th July 2018 US Open: Wetin Serena Williams go wear afta catsuit?27th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov...
Oga of SEMA, Satomi Ahmad say na one female suicide bomber enter di IDP camp do di attack wey kill her and five people, come still wound 39 people join.
Di mata no sweet di minister for belle at all.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Ghana Police issue alert sake of de motorway incident so say people no go try use that highway.
"Im and Fikayo Tomori come in on merit and dem do dey part of our junior system all di way, so we dey see dem as English players and dem dey ginger to play for England for senior level."
Before-before, South Sudan President Salva Kiir bin don declare support for Jerusalem as Israel capital.
Di company wey be part of MTN Group South Africa say na way to increase local ownership for Nigeria.
Many pipo gather as against di social distancing rule wey health pipo say make everybodi dey practice.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Maria Sharapova return to tennis April 2017 and reach di fourth round for di 2017 U.S Open but Serena no dey di competition.
Police Bureau of Investigation say di killers bin "wan make am look like suicide."
Sad you rejected the contract i gave u.
"I happy to tell una say dis inmates dey important to us.
Eid el Kabir 2020: See evritin you need to know about dis year Muslim celebration
Aisha Kabuga na Coordinator for Women and Child Rights Advocacy for Kano and she tok say e dey sad say dis issues wey dem suffer ontop to reduce for di state don dey make comeback.
End of Facebook post, 2 Di unarmed students last week hold vigil for di forecourt of dema hall as protest against school management decision to "morale", dema usual Friday night 'jama' for all di school halls.
Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG President Buhari meet Akufo-Addo over attacks on Nigerian traders for Ghana Ghana news agency(GNA) report say na seven pipo dey di group of traders wey come from Zambia for di 10-day trade mission inside Ghana.
"As all of una know by now, di aim of setting up di team na to get women and youth wey form di majority of di voters, to involve for di capaign mata all over di kontri."
Lee and im partner-in-crime collect conviction say dem kill three pipo from di same family for 1996.
Nigeria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal
Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 25 April 2020 New Informate 1 May 2020 Wetin we call dis foto, Di coronavirus lockdown affect millions of traders for Nigeria Since 1 May, 1886 wen di first Workers' Day celebration start for US America, 1 May, 2020 na di first May Day in history wey millions of workers no go fit go...
Di Morrison family confirm di tori "with profound sadness" say Morrison die afta "short illness".
Lagos: People run as diesel tanker catch fire 24 January 2018 Wia dis foto come from, AKINTUNDE AKINLEYE Wetin we call dis foto, Fire fighter dey cool im body as dem dey try kwensh fire wey dey burn petrol tanker wey catch fire for Ogba wey dey Lagos for 2010; nobodi die inside.
Dis no be di first time wey dis kain thing dey happen to Nigerians for abroad.
Dem dey use dis informate give time of wen you dey most likely to carry belle or wen your next period go start.
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Video, 'Me and Dangote dey always talk'22nd September 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ba...
Trump wears facemask: Why United States of America president cover for public for di first since di coronavirus outbreak 12 July 2020 Wia dis foto come from, Reuters US President Donald Trump wear facemask for public for di first time since di start of di coronavirus pandemic.
Yes you fit tok say Serena Williams give herself a present on di day her daughter Olympia turn 3, as Williams beat fellow American Kristie Ahn, 7-5, 6-3, inside di first round of U.S. Open wey no fan fit enta stadium watch sake of covid-19 pandemic.
Dem no show us respect through out di competition come make pipo no dey enjoy football."
Her mama na cancer researcher and civil rights activist.
Nobody don sabi any cure (antidote) wey dey exists for ricin.
Another thing we de for inside dis tori Congo: 500 don die from cholera outbreak - WHO11th September 2017 1,000 pipo fit don catch cholera for northern Nigeria31st May 2018 Wetin cholera be?11th September 2017 Nigeria: cholera don dey worse for Maiduguri11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate eff...
But others no fey feel am, minority members for Ghana Parliament like MP for Kumbungu, Ras Mubarak argue say government dey waste money on dis technological ideas instead of say dem go take de money provide hospital beds, ambulances den stuff.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Nobody don see Grace Mugabe since army do takeover E be like say di president bin dey try to arrange im wife to take over after im sack im vice, Emmerson Mnangagwa, last week.
Skip Twitter post, 3 If I die from Covid19 I want to have the Ghanaian funeral dancers as my pallbearers.
Oga Oyajumo add say oda factors wey fit don make Jumia list for obodo oyibo na say investors - both private and individual - wey get di kain plenti moni wey Jumia dey find full for abroad and Nigeria economy still dey upcoming.
Your heart is in your hands Nigeria #MondayMotivation pic.twitter.com/X2Hg3JHaVV— Nigerian Heart F.... (@nigheartf) November 13, 2017 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori 2017: Correct things wey happen for African football29th December 2017 Video, "Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade...
Di game for quick end for di 74th minute afta Bayana Bayana goalkeeper Kaylin Swart chop yellow afta she foul one Nigeria player inside di penarity box, but 2017 African Women Footballer of di Year winner Asisat Oshoala play di ball throway.
Scientists dey warn say global warming dey cause too much melting of di ice for di South Pole sotay e go disappear las las.
Figures wey we gada from di Benue State goment, show say na Guma and Logo towns na im get di highest number of pipo wey die.
But for dis taim, na international groups laik de Norwegian Refugee Council, Caristas, Churches and local NGOs bin di support pipo dem for bushes and oda places.
AU say de election bi positive but for some parts for Anglophone region pipo no vote and even for Yaounde de vote bi slow for some areas.
E say a combine team of Army, DSS, police di work togeda to ensure dat dem re-arrest all those prisoners wey don run comot.
Eleka tell tori pipo on Sunday evening say na 'federal power' na im di ruling APC use force Independent National Electoral Commission - INEC hand to write result to favour dem.
Head of security for de High Commission, Emmanuel Kabutey talk Joy FM say dem get backing of National Security so "if any of us try, he go clear us off."
Di two main parties PDP and APC bin follow sign peace accord for December 2018 to keep peace before, during and afta di 2019 elections.
Officials say dem never know who fire di soldiers.
37-year-old Auta not fit waka like oda pickins since she be two years old because of polio.
Oga Biden on Tuesday accuse Oga Trump say im fail Americans wit di way e take handle di pandemic.
Lmao these people don’t take God words seriously and it’s embarrassing — 𝔸 ℕ 𝔾 𝕀 𝔼 (@lliibell1) September 7, 2020 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Not kanye west and joel Osteen walking on water.