text stringlengths 21 14k |
|---|
Police been find di bodi part of eight female and one male, wey don dey rotten, according to Japan newspaper Mainichi Shimbun. |
Wia dis foto come from, lagosstategovernment Wetin we call dis foto, After 2 hours, dis French man Abraham Kiprotich wn di race. |
Muslim Rights Concern (MURIC) on Tuesday give Falz seven days to clean di music video or dem go cari am go court. |
Rivers Kidnap: ‘I dey fear for my husband life as im dey diabetic’ |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, For Egypt capital Cairo on Thursday, dem move di almost 3,000-year-old statue of King Ramses II from one square wey dem name after am to museum to protect am from pollution. |
Xenophobia: Nigerians from South Africa tok wetin dem carri eye see |
Ebola drugs show ‘90% survival rate’ inside breakthrough trial 13 August 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Outbreak of Ebola don kill more dan 1,800 pipo for di Democratic Republic of Congo Ebola fit soon become "preventable and treatable" disease afta one test run of two drugs show correct i... |
Anoda resident Bashir Sani wey be primary school teacher for di town yan say dem dey face many challenges wey dem feel say di name dey contribute to. |
As pipo gada to vote and observe for polling station wey dey for Lycee Joss school inside Douala na so dem begin hear pesin dey ring bell. |
Amnesty say make goment free Kamto and more dan 100, supporters weh deh still deh inside cell just because deh take part for peaceful protest. |
Dubai police on Thursday release video of how dem take arrest Instagram celebrity Ramoni Igbalode wey dey popularly known as Hushpuppi. |
Kamara wey lose, say im dey reject di results and say make im supporters remain calm. |
Dapchi Girls: Parents don release 105 names Dapchi Girls: Police say no be true say Army hand over Dapchi to dem Meanwhile, dem warn di girls make dem no go back to school. |
Another thing we de for inside dis tori ‘High-risk’ Sex dey make young Ghanaians catch HIV - AIDS Commission17th November 2018 Uganda army don launch dia own condoms4th October 2018 Nigeria: Why HIV dey increase among young people?1st December 2017 Ghana import 30 million condoms but dem no use am24th August 2017 5 thi... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wahala don dey ground for di English speaking region for Cameroon since, di people dia talk say dem be like second class citizen for dia own country so dem wan comot. |
I doubt say we make ready to deal with coronavirus." |
Di trial bin suppose start for March but dem postpone am because of di coronavirus pandemic. |
Another thing we de for inside dis tori Internet Fraud: Nigeria arrest 25 LAUTECH students for yahoo-yahoo Nigeria corruption police don arrest about 25 student wey dey put hand for internet mago-mago19th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3... |
At least from this game, they’ll realize Iwobi has to be a regular player.— 'Mιδ£ and 27 others (@iAm_ElGenio) August 24, 2019 End of Twitter post, 4 Di result mean say Dean Smith team don climb to number 11 for table. |
End of Facebook post, 6 Ghana diɛ some people dey carry di issue play la See dis paddy den what he dey talk about some Ghanaian politicians: Skip Facebook post, 7 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
President Donald Trump - wey attend di launch of di capsule on 30 May - salute im safe return. |
She yarn give say even Nigeria last year close im borders to fight smuggling despite say dey decision affect oda members of ecowas kontri. |
Wia dis foto come from, Bayern Munich Another thing we de for inside dis tori Football match end after club owner carry gun enter field Di owner and president of Greek club PAOK, Ivan Savvides, no gree with di referee decision to cancel di goal wey im team score against AEK Athens for dia league match.12th March 2018 T... |
'Buhari no strong for economy' Dem no support media player for your device 'Buhari no strong for economy' 17 September 2017 New Informate 18 September 2017 Former Nigeria President, Olusegun Obasanjo don dey talk to BBC on top issues wey dey happen for im country. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate don pass di 2018 national budget16th May 2018 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 2018 budget report don enta senate hand15th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean ... |
Skip Twitter post, 1 Yes, you can apply as long as you meet all the requirements.— MSME Survival Fund (@SurvivalFund_ng) September 22, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Msme survival fund 3. |
Di worst of dis kain katakata happun for 1962 World Cup for Chile. |
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike neva end even though Nigerian goment say dem don settle wit lecturers8th January 2019 Video, ASUU Strike: How di mata dey affect universities today for Nigeria5th November 2018 ASUU Strike: Nigeria University lecturers and goment meeting no conclude16th November 2018 ... |
But how much blood dey comot during menses different from woman to woman. |
Wia dis foto come from, BBC Pidgin Wetin we call dis foto, Na person go show love, so di expert say physical presence dey important Another thing we de for inside dis tori Valentine's Day: Pakistan don warn im people say make dem no even try am Love dey for di air inside many countries as Valentine day wey be February ... |
Based on logistics, make we enta dis candidates one by one and see wetin pipo dey tok say fit helep dem shine wella for next year election, and di oda tins wey fit give dem small headache. |
Head, Public Affairs Demianus Ojijeogu tell BBC Pidgin say di Council Monitoring/Investigations reveal say some Supervisors/Invigilators wey Waec say no dey pure alias unscrupulous and unpatriotic, and in some cases, candidates, dey snap di question papers (while di examination dey in progress) and forward to dia outsi... |
Secret spy police - Department of State Services (DSS) don tok say dem arrest Sowore "for threatening public safety, peaceful co-existence and social peace inside di kontri." |
Skip Twitter post, 1 #ZimbabweDecides It appears an unofficial curfew is being imposed in Harare. |
ria missing general burial no go hold again on Friday 31 October 2018 New Informate 2 November 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, General Alkali, bin retire few weeks before dem declare say e dey miss on Monday, September 3, 2018 Burial for General Idris Alkali, di Nigeria missing army general w... |
"De situation for Northwest di make we fear anytin, rat for house, you no bi safe and you no know weti fit happen for you de next minute", Godbless tok. |
As you know, we get more than one salary table for Nigeria and we need dis technical details because of di consequential adjustment wey we wan di federal goment to implement" 30,000 Naira minimum wage become law for Nigeria since April 2019 but na how senior civil servants go enjoy di package be di palava now. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Port Harcourt comedian Newmanny explain why im naked for Nyesom Wike Another thing we de for inside dis tori Loom Money Nigeria: CBN don cut pipo warning about di 'Ajo' scheme9th May 2019 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Niger... |
Before experiment don show say dem no dey take up enof CO2 to make di scheme really worth am and e fit disturb di ecosystem Another thing we de for inside dis tori Climate change: Why I dey count on young pipo to hold leaders accountable22nd November 2018 Final call to save di world from 'climate catastrophe'9th Octobe... |
Another thing we de for inside dis tori #MeToo: Di trend wey women use talk sexual harassment matter17th October 2017 Video, Sexual harassment dey Africa too18th October 2017 Larry Nassar: Sexual harassers like disgraced US doctor dey for Nigeria sports?27th January 2018 Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey... |
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram @Eminem I see your handlers let you use the internet today Marshall! |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thin... |
Africa week for pictures: 26 January |
But di army follow dem do fire-for-fire come pursue dem comot. |
Shenhua beat Shanghai SIPG on top away goals rule after di Sunday second leg match end for 3-2 to make final score bi 3-3. |
E turn out say na one big barney dem dey watch wey be members of dia troop. |
Tins you suppose do if you want make your pikin brain sharp like razor |
Tori be say na di goment ministers dey enta armoured cars to campaign for local communities dem leave di Presidential candidate for Yaoundé. |
For Round four Joshua damage Takam eye. |
Cameroon: Explosion for protests while President Biya dey UNGA |
Another thing we de for inside dis tori Nigerians for Ghana wan support police arrest criminals among dem24th April 2019 Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday9th May 2019 US whack Ghan... |
but she no dey alone - sabi pipo say one out of everi three women no dey always fit control dia piss. |
Di area dey currently under lockdown sake of coronavirus. |
Di H&M advert on 8 January wey make people call dem out say dem be "racist" no be di first time e dey happen. |
Over 780,000 children don see dia schools close and thousands of pipo dey hide inside bush wit no help. |
Forests cover 31 per cent of land and primary forests cover 36 per cent of di world forested areas. |
Sarri sign three-year deal last July but don become di ninth full-time manager to comot Chelsea under Roman Abramovich wey buy di club for 2003. |
Di EFCC chairman talk dis one as Lagos State government open di tear rubber Special and Sexual Offences Courts for Lagos. |
Skip Twitter post, 2 sigh* so this a billboard right in front of Gtbank fashion week. |
Akpabio - NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio 28 October 2019 Wia dis foto come from, Godswill Obot Akpabio Wetin we call dis foto, Godswill Obot Akpabio, bin spend eight years as Govnor for oil rich Akwa Ibom state Di Minister of Niger Delta Affairs, Godswill Akpabio, don tok say... |
"As e be so di government no go allow dis evil and yeye act of using sex toys." |
Militants say dem dey behind attacks for West Africa 5 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, France dey try get money for am One militant group wey get link to al-Qaeda talk say di recent attacks for West Africa Sahel region na dem hand work. |
Form time table for learning Oga Peter Tabichi tok say, " Di first tin you need do as you dey teach your pikin for house na to dey organised." |
Federal High Court for Lagos no allow di Economic and Financial Crimes Commission seize di moni wey dem say dey for 15 different banks. |
"I don behead Leclerc head seven times and pull im statue down at least 20 times," Essama tell BBC. |
None of the childbirths come with any complications i thank God." |
Di government deny all di things wey Sam-Sumana talk, and dem never reply to di judgement by di ECOWAS Court. |
"Dem dey either do collabo, or di security people no just care," im talk. |
Another thing we de for inside dis tori Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’ Mushabu, wey be intersex pesin don, open up unto di wahala wey dey affect millions for world n don bring am.14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Vide... |
Oga in charge for di service say di business get profit yakata if you know di koko. |
Na Yuriko Koike, Tokyo first female governor na im dey lead dis Party of Hope. |
— Valar Morghulis (@alphamale202) November 8, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I think there may be a story behind this cake.. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 António Guterres, wey be UN Secretary-General, for statement wey im tok tok pesin carri come, say im for like if di US remain for di council. |
"I bin dey inside opposition wit Muhammadu Buhari, till di Third Term agenda of one former leader of dis kontri fail. |
"We know say di small bus comot from Afgooye dis morning and..di thing bin carry more than 10 people. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Research wey come from di Indian Council of Medical Research (ICMR) say because people no too know about cancer and because dem no dey go for testing, only 12.5% of patients dey come for treatment during di early stages of di disease. |
"My wedding na traditional and no get anytin to do wit di church. |
EFCC dey suspect say dem carry illegal petroleum products. |
Dem draw for Chelsea, lose against Atletico, Shakhtar Donetsk and Barcelona. |
Skip Twitter post, 1 SARS officer threatening young boys caught on video "I will kill you troway and nothing will happen"#EndSARS #EndSARS #EndSARS #EndSARS #EndSARS #EndSARS pic.twitter.com/WfdWzWk8ng— Anietie (@Beanchesterr) December 3, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I JUST GOT ASSAULTED BY FEDERAL ... |
"E feel like say di policeman knee dey for all of us neck, meaning black men," na wetin im tok for Apple Music's Young Money Radio. |
Dis man name na Musa Hilal and dem arrest am as Sudan counter-insurgency forces fight heavy fight near im hometown for North Dafur. |
Dat one mean say, you go set time to start and finish di lessons at di same time everiday and make sure you keep to am. |
The discussion wasn’t new...— SEGA L'éveilleur (@segalink) July 2, 2020 End of Twitter post, 1 Some women for social media don come out to own di name. |
She tok say she dey vomit and dey shake and no even fit leave di house for seven days. |
As di tour wey di documentary follow dey end, di duke and duchess of Sussex file legal actions against some tori pipo. |
Oga el Ali, wey serve as Senegal Minister of Environment, say di mangroves dey important to help wit di effects of climate change and to contribute to di local economy. |
On Monday, US announce say dem go send 1,000 extra troop go di region in reply to "hostile behaviour" from Iranian forces. |
For di statement INEC release wey di National Commissioner for Information and Voter Education Festus Okoye sign, INEC go do supplementary Elections for Ahoada West, Abua/Odual, Gokana and Opobo/Nkoro local goment. |
"I no man to kill your pikin." |
Dem also add say dem go abolish de double track system where students dey go school in two batches dem expand infrastructure so say schools go fit accommodate. |
Another thing we de for inside dis tori Italy dey investigate how 26 Nigerian women die for migrant boats6th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators w... |
Good hygiene Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For kontries like Singapore, antibacterial gel stations dey common for main road WHO say to dey wash hand on a regular and good hygiene dey important not to spread di disease. |
Some Ghanaians however dey support di staff numbers for di Presidency. |
End of Facebook post, 2 Some academics express dema opposition to Mahama flagbearship for di 2020 elections, Professor Kweku Azar be one of dem. |
ria Labour Congress don declare warning strike from Thursday 25 September 2018 New Informate 26 September 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Goment for Nigeria dey sidon do meeting wit di ogas for di Nigerian Labour Congress (NLC), Trade Union Congress (TUC) and odas on top di seven day strike dem wan start from mid... |
Wia dis foto come from, BBNAIJA TWITTER Wetin we call dis foto, Kiddwaya and Erica share dia first kiss for di reality television show afta di first week Just di odo day fans dey react afta Erica of Big Brother Naija blast kiddwaya on Friday night about dia relationship inside di house. |
Another thing we de for inside dis tori 18 countries wey husband fit no allow im wife to work8th January 2018 Ghana: 'gods' say man wey 'defile' girl dey innocent27th October 2017 No sell National Theatre - Nigerian lawmakers don warn10th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 ... |
Di former Miss World marriage happun one day afta she collect di crown 18 years ago. |
2019 elections: Nigeria President Buhari promise to deal wit Boko Haram militants wey dey di kontri |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.