text stringlengths 21 14k |
|---|
Togo: Thousands don continue protest for streets |
Wia dis foto come from, Getty Images And if Ajax win dia next two Champions League matches - one wit Tottenham Hotspurs, and di final wit Liverpool - Onana go don complete im own legend status, not only for di eyes of im club and dia supporters but for im kontri, Cameroon. |
One group say 10,000 Somali refugees don run go Mogadishu 27 November 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di camps for Mogadishu don already get plenty refugees inside before new ones dey come join Fight-fight don force more than 10,000 people from Somalia to run leave dia house go hide for di ... |
"Time don come for us to change am" Na so Fela talk. |
To avoid monkeypox virus, sabi pipo dey advice say make pipo avoid bush meat and bush animals like squirrel, bush rat, monkey and oda wild animal, especially animals wey dey sick or die for area wia monkeypox disease happen. |
Di Google Year in Search list na sometin wey di company Google, dey release every year to show wetin pipo search and find inside di 12 months of di year all over di world. |
Dem later charge Dahiru with child trafficking, child abuse, rape, kidnap, infringement on di right to religion, and holding a person against her will. |
Minor protests happun for Djibouti, Mauritania, di Palestinian National Authority, Saudi Arabia, and di Moroccan-occupy Western Sahara Di major slogan for di demonstrators for Arab world nah ash-shaʻb yurīd isqāṭ an-niẓām (Di pipo wan bring down di regime"). |
Ekiti Election: 'Police slap me, come shoot me' - Govnor Ayodele Fayose Ekiti election materials don reach all di 16 local goment areas - INEC Politicians wan use kill-kill wey dey happun blackmail me - Buhari Here na some tins about three of di main candidates. |
End of YouTube post, 1 Tori be say today di southwest state for Nigeria dey hot on top how security full evriwia, including di goment house for Ado-Ekiti, di state capital. |
Wetin we call dis foto, 58-year-old N'Dour bin stop im music career for 2012 to run for Senegalese Presidential elections Youssou N'dour wey also win big for di award, na popular musician for di world wey dey sing mixture of traditional Senegalese Mbalax, jazz, soul, Latin and even hip-hop. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel killing don claim anoda girl life13th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Port Harcourt killing: Anoda woman dem murder, pour acid shock residents22nd August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Weti... |
Herdsmen bin attack communities for Guma and Logo local government areas of Benue State dis January, come kill kill 73 people and drive 80,000 people from dia house. |
So for weekends, Abuja dey empty. |
Tom if you dont take this fight your scared and you will never live it down. |
For more than two and a half years on, Member of Parliament still neva fit agree wetin to do about di result of di referendum. |
Wia dis foto come from, Facebook/SEGUN AWOSANYA (SEGA) See how Segun Awosanya explain di details of wetin happun afta den Skip Twitter post, 3 I will speak to what actually transpired in this regard for the sake of the public in a few minutes. |
Robot wey dey replace pickin for school if e sick |
Five tins you suppose sabi about Seychelles - di smallest African kontri Afta CHRDA, odas condemn ‘visa’ rules delegate say na fake release "Wetin Canada wan begin do to Nigerians no good" Home affairs minister Malusi Gigab say di changes go happun before di December holidays. |
olice say nobodi die inside Cross River community gbege for Biase 4 December 2018 Nigeria Police for Cross River State don rubbish di news wey local tori dey report say pipo don die for community clash for Biase Local Government Area of di state. |
Another thing we de for inside dis tori Holy water don kill 10 pipo, dey spread diarrhoea7th September 2018 Na cigar dey cause Ocean pollution pass for world5th September 2018 Female suicide bombers don kpai for Maiduguri31st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pa... |
yonce na 'Nala' for inside new Lion King film 2 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Beyonce post di cast list for social media US singer Beyonce go take lead role for di remake of di Disney cartoon, The Lion King. |
One spokeswoman for di ICO tok say; "We go advise pipo wey dey sign up to any app to check wetin go happun to dia personal informate and make dem no provide any personal details until dem dey clear about how di app go use am." |
Another thing we de for inside dis tori NEPA: Why electricity workers strike make light no dey for Nigeria12th December 2019 Nepa: Sub-Saharan African countries wey dia light steady pass Nigeria own12th December 2019 Willing buyer, Willing seller: Wetin you gatz know about Nigeria electricity policy12th December 2019 W... |
Dis one na afta one new documentary about Kelly come out wey claim say im bin sexually abuse young-young girls and women for many years. |
He had so much amazing work still left to create. |
Wia dis foto come from, Panaramic Entertainment Even though Turunku na town wey dey enjoy peace, Amina like military tins sotay she carry sword join di army and because she be sharp learner, e no tay before dem promote am to general. |
Im first hide am inside bag of beans enter market for Kolofata before im drop am. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For inside news conference on Monday, Simone Fugazzotto, wey be artist wey dey always use monkey for im work say: "For artist nothing dey more important than to try to change tins with im own work. |
President Rodrigo Duterte bin announce unilateral ceasefire for Philippines wit communist fighters. |
So, from now on users gatz pay attention to di kain tins dem dey post or how dem take behave to oda users. |
Skip Twitter post, 1 Kumasi schools to close down over late Asantehemaa’s funeral rites https://t.co/YGFKR2w3S0 pic.twitter.com/OroMZmoznW— enuanom105.1fm (@enuanomfm) December 4, 2017 End of Twitter post, 1 Di late Nana Ampem II na di mother of di present Ashantehene, Otumfuo Osei Tutu II. |
Drought dey common for Angola, and e dey cause animals to die of hunger and thirst. |
But rights groups, political parties and kontri pipo wey follow BBC Pidgin tok get fear for mind. |
"If you wan follow tori to know wetin dey happen for Ethiopia, you get two choice - di one from tori people wey dey support government or di one from tori people wey base for outside their country, wey no like government at all" Di Afaan Oromo Facebook don already catch fire with 30,000 likes after only three days. |
John Balmes, one pulmonologist for Zuckerberg San Francisco General Hospital, warn say even breathing fumes from bleach fit cause serious health problems. |
Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British Dem no support media player for your device Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British 11 July 2018 Warrior queen Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana no fear at all to fight di British wen h... |
Dis fit make pipo consider oda exams wey di money no go hook dem. |
Unlike many oda kontris, di US political system get two main political parties, so di president dey always belong to one of dem. |
Central Bank don bring solution to your doti naira notes |
Wia dis mata don dey from come Governors for Nigeria afta dia emergency meeting for Abuja, Nigeria's capital on Tuesday announce say dem no go fit pay di N30,000 wey labour and trade unions dey demand. |
All public weddings, burials and large social gathering still dey banned. |
Another thing we de for inside dis tori #Zamfarakillings: How protesters provoke for President Muhammadu Buhari7th April 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Zamfara pipo protest killi killi wey dey hapun for di state24th December 2018 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area... |
Mr Cosby, tin don come back to you now. |
Dem score South Africa and Namibia first and second while Nigeria carri last both for Africa and di world. |
To solve dis wahala, different people don begin sell second hand clothes, bags and even shoes on top social media. |
Cameroon: Dem don kill four soldiers for Mamfe Cameroon: Explosions don nack Bamenda Why Southern Cameroon wan comot Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Government say na people for di English-speaking regions wey want dia own country, dey kill di security people One person wey no wetin dey happen, say ... |
pic.twitter.com/E1X7ObQqki— INEC Nigeria (@inecnigeria) April 29, 2018 End of Twitter post, 1 On Saturday verification exercise happen months afta dem submit petition to recall Senator Melaye to INEC because say di senator too file im own lawsuit dem to drag di mata. |
Wia dis foto come from, Fatuma Abdulkadir Adan Wetin we call dis foto, One of di first football tournaments na to use am heal di kill-kill and katakata between communities Fatuma form NGO di Horn of Africa Development Initiative ,or aka HODI for 2003. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Car companies go convert dia factory to make ventilators25th March 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus case... |
Another thing we de for inside dis tori Why government ban plastic bag for Kenya Government don talk say anyone wey produce or use plastic bag for Kenya fit go jail.28th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you15 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video... |
Emiliano Sala: Investigators dey work to comot di plane from bottom of di sea |
President Donald Trump of di United States on 19 March bin announce say chloroquine melecine (wey be before-before malaria treatment) fit cure Covid-19, although im contri sabi pipo for FDA later deny say e possible. |
They only met at the Eko Atlantic City while Mr. President was touring the project, and she requested to take photos with him.— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) March 30, 2018 End of Twitter post, 1 E no dey clear wetin make am to come out to talk who invite who, but e be like say na dis tweet from di model, wey she don de... |
Di Nigeria Customs Service talk say if nobody show for di next 30 days to say na dem get di vehicles, e go become di property of di federal government of Nigeria be dat. |
Another thing we de for inside dis tori 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 Video, 'Sex na normal thing'12th October 2017 Different types of orgasm wey all women fit experience1st August 2018 Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex6th July 2018 ... |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Crocodile na di person wey many people believe say go be president after Mugabe Full Name: Emmerson Dambudzo Mnangagwa Nickname: "Ngwena" (Di Crocodile) Born: 15-09-1946 Work First Vice President of Zimbabwe Minister of Defence | Government of Zimbabwe 2009 - 2013 ... |
Instead court gree request for goment lawyers for judge Maurice Kamto and oda party leaders for military court. |
U are an everlasting bloom in a wonderful garden where only love and beauty grows! |
Skip Twitter post, 1 #MoneyLaundering EFCC intercepts $2.8million at Akanu Ibiam International Airport, Enugu. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Nigeria: Court don jail 20 Boko Haram suspects11th October 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2... |
Everton director of football, Marcel Brands tok say Ancelotti na "one of di finest managers for di world football" and na "proven winner". |
Dis wan no go apply to transfers between accounts of di same pesin for di same bank. |
Di starting line up don show sha. |
Na so dem come form Football Association for England. |
E advise Nigerians say make dem use di fasting period take think and do beta tins through promoting peaceful living. |
Oga Buhari react to di announcement with statement wey thank all those wey epp Nigeria to fight di virus, from local and international health joinbodies dem, to those wey contribute money and di traditional rulers for di northern region of di kontri, wia di virus plenty well for. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Bangladesh Cricket team bin dey di kontri afta dia match for di kontri for February 19 Narrow escape Di Bangladesh national cricket team narrowly escape di shooting. |
But im get oppourtunity for Leganes wen dem loan am go dia, and im play some strong performances wey don turn permanent now. |
"For Buhari to suspend CJN, I no know di kain problem e fit cause," im tok. |
Different generations of pipo, especially Yoruba of Nigeria don enjoy im songs wey dey always carri ogbonge life lessons and anecdotes Some of im songs include: Inter-Reformers A Tunde, Eko Ile, Around the World, Iwa Ika Ko Pe, Joy of Salvation, What God Has Joined Together, Aimasiko, Ase Oluwa, Good News, I Am a Winne... |
APC lawyers on Monday ask di court to invoke Section 22 of di Supreme Court Act to give di final judgement on top di judgement of di Federal High Court wey bin set aside di two primaries wey di two factions of party do for Rivers State. |
China own envoy to di UN wey be Liu Jieyi, repeat im call say make everybodi dey calm, begin talk how to handle di matter. |
Na presidency sabi wetin dem dey tok, na 30k minimum wage we sabi - Nigeria Labour Congress Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC For Lagos, di members wey plenti well well start dia waka from Maryland area go Lagos state goment house Alausa, Ikeja. |
"Dis wan give di work wey Action Against Hunger dey do to provide for pipo wey need help for di region." |
Im say 'With the Hausa, Yoruba Igbo and pidgin service, BBC dey service di local pipo and as Nigeria get 170million pipo, dat one na 170 million different tori wey BBC get to tell and we get work to do.' |
Donald Trump meet FIFA presido give tori pipo red card 29 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Gianni Infantino give Donald Trump im own football jersey Donald Trump learn wetin dem dey use red card do on Tuesday and e no waste time before im use am. |
•Di organisers must tell di pipo wetin di importance of washing of hands, and put informate about say make dem not touch dia eyes, nose and mouth with dirty hands. |
mmo Bassey - 'Goment need to start environmental audit for oda areas for Niger Delta' - Nnimmo Bassey 13 November 2019 Time don reach for Nigerian goment to begin environmental audit of oda areas for Niger Delta region even as di Ogoni clean up dey go on. |
"Mr Twinamasiko suppose beg all women wey don experience violence," Diana Kagere for di Center for Domestic Violence Prevention (CEDOVIP) tell di BBC. |
And sending a bus load of questionable armed "policemen" and shady men lying in wait to intimidate my wife and children today, forcing their way into my home? |
Paris' Palais de Tokyo contemporary art museum on Saturday May 5, 2018, open dia door for visitors wey appear naked to waka enter, do free tour during special visiting hours. |
Producer: Damilola Banjo Video: Ufuoma Gift. |
Her mama and sister dey for police detention too, dey face question on dis same tax matter. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Kaduna killing no be religious crises Tori be say so far dem don bury pass 13 people and 18 others dey police custody.27th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?13 minutes wey don pass Info... |
Five pipo don die inside Nigerian Air Force Helicopter crash President Buhari plan for Nigeria for 2020 President Buhari bin land for Maiduguri on Wednesday to tok sorry to di goment and pipo of Borno state afta Boko Haram terrorists kill plenti travellers for di state. |
Another thing we de for inside dis tori Action Against Hunger: Nigerian Gofment don dey follow kidnappers of Aid workers negotiate - Garba Shehu25th July 2019 Nigeria army shut down international aid group wey dey 'feed' Boko Haram20th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 ho... |
She be mama to to a 22-month-old daughter Which direction Ms Marin go take? |
Another thing we de for inside dis tori 1:29 Video, Afrobeats star Adekunle Gold wan make 'timeless' music, Duration 1,2911th January 2018 1:31 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense', Duration 1,3112th January 2018. |
Build the roads first (possibly by private individuals) allow them time to toll in order 2 recover their money.— Enny (@DrKenny15) October 3, 2019 End of Twitter post, 7 Na for 2003 former Nigeria President, Olusegun Obasanjo bin order make dem comot toll gates. |
For 2015, African countries wey don receive loan well-well from China na Uganda, Kenya, and Senegal. |
Skip Twitter post, 1 If it's not fake news bro...they would have 1) denied they are part of it. |
Another thing we de for inside dis tori Nam 1: Security Operatives carry Menzgold CEO go Police HQ after he arrive Ghana11th July 2019 Ghana Police detain 28 year-old Nigerian kidnapper wey break jail4th January 2019 Ghana police don arrest mama wey beat her pikin die and bury di bodi27th April 2018 Ghana Police arrest... |
Di 5% wey dem tok say dem go involve make sense," im add Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Aviation Minister Hadi Sirika announce di name of Nigeria new Carrier for di Airshow for Farnborough UK Anoda tin wey Capt Ojikutu tok na say goment must give agencies dem wey e concern power to... |
'24th January 2019 WAEC, NECO, JAMB, NATEB: Graduate wey don write O’Level exam 17 times say make pipo no give up for life29th March 2019 Why Buhari 1961 WASC result carri old papa photo3rd November 2018 INEC postpone elections dey make PDP and APC hala16th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work... |
Grammys 2020: Burna Boy, Angelique and oda tins wey pipo dey watch out for dis night |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: Dino, Kwankwaso, odas, how many times dem decamp from one party to anoda24th July 2018 Samuel Ortom: Why Benue state govnor dump APC for PDP25th July 2018 1:36 Video, APC mass defection: 'Maybe price of rice go reduce', Duration 1,3626th July 2018 Why Oshiomhole wa... |
Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Adamu Usman na one of oil thieves to take self-contain inside prison for two years According to di charge wey EFCC publish, e say; "Mohammed Abba, Adamu Usman and Babangida Audu on or about June, 2018, inside Port Harcourt, Rivers State bin distribute petroleum produ... |
Key trade interests Nigeria and Ghana agree wen Gbajabiamila visit Prez Akufo-Addo So he gather some Ghanaian public figures last week Friday, August 28, for Alisa Hotel, where dem give dem de supposed UN humanitarian and excellence awards. |
Meghan Markle and Prince Harry don marry! |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.