text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Video, How to test your pikin for codeine10th May 2018 'I cry di whole night wen I find codeine inside my daughter handbag'3rd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gh... |
Tori be say di BMi don follow det warn di Trump campaign to stop to dey use dia music without permission say dem fit carr di campaing go court. |
Burial for old pesin different from burial of young pesin. |
Another thing we de for inside dis tori Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage3rd July 2019 Top Tori SARS,... |
Wia dis foto come from, AFP/Getty NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. |
One policewoman die for di accident wey happen wen one passenger boat, wey dey travel from Ikorodu to CMS for Lagos Island jam another boat wey dey inside water. |
Bank of Ghana merge five local banks which dey struggle into Consolidated Bank |
Tori be ay one join-bodi of around 30 religious groups for Senegal wey be "No to Freemasonry and Homosexuality", dey accuse di singer say she dey use masonic things and say she be member of di so-called Illuminati. |
Di hurricane dey move slowly westwards and fit hit some areas for di eastern US seaboard. |
Follow your pikin tok, hear why him or her dey fear and make dem understand say e dey normal to worry as dem enta classroom for a long time. |
"As e be so, money dey for all kain things for football but when na research matter, di amount dem need no dey. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria army recruitment 2020: How to apply for DSSC, SSC ontop di employment portal of di force19th August 2020 Lisa Hanna: Meet di Jamaican 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok22nd August 2020 International flight resumption Nigeria: Sirika Hadi list rules w... |
E say dem suppose tell pipo more about am. |
Archbishop of Cape Town Thabo Makgoba, wey live through Apartheid wey dem use religion to defend segregation say, "Photo-op wey dey use Bible go against wetin dey for inside di Bible and we say am well for South Africa." |
Dem also partner with transport companies to organise logistics mata wells both for land and water. |
Dem add say if these young girls no go school, e go lead to hard life, violence and poverty. |
"Na anoda of di kain tin wey dey come from propaganda and fake news arrangement from im enemies". |
Another thing we de for inside dis tori 136 Nigerians from Libya don land for Port Harcourt13th February 2018 Port Harcourt: 465 Nigerian returnees don land from Libya2nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Vide... |
Meet Nkiru Emodi, 31 year old accountancy graduate from Nigeria wey pack her certificate keep one side to face work as shoemaker. |
Bernardo Silva na im score di goal for City but Leicester equalise for di 96th minute through Jamie Vardy penalty - after Kylie Walker foul Demarai Gray inside di box. |
African kontri dem plenti well well for di places wey malaria affect pass. |
Im also say di public school dey free, and if di pickin dem no attend, na big punishment dey ground for di parent, because dem go make sure say dem enforce dis law for all parent and guardian to follow am well. |
Di protest happun for Tsafe Local Government Area, wey near di capital Gusau. |
Emilia wey be mama to four pikins tell BBC Pidgin say di problem start wen she ask her husband for money to take buy food as di lockdown happen. |
Skip Twitter post, 1 Confirmed Cases by LGA Summary of Cases Characteristics of Confirmed cases -Age & Gender Clinical State of Confirmed Cases pic.twitter.com/TT5WjuwnpZ— LSMOH (@LSMOH) April 19, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Isolation Bed Occupancy Lagos Isolation Centre New Isolation Centres A... |
"We fit store foto wey user upload inside di cloud (wia dem dey store picture)." |
"Informate weh e di circulate about goment and separatists meeting for social media no connect wit reality", Sadi tok. |
Na United Nations Children's Fund (UNICEF) carry di tori comot and dem say wetin go kill dem na small sickness like pneumonia, sepsis, diarrhea, plus including premature and problem when dem dey born dem. |
Tori na say viral video bin komot for 2018 as uniform men di shoot, woman and pikin dem for Zelevet, for Far North Cameroon deh deh bi Boko Haram. |
Wia dis foto come from, Talla Christopher Wetin we call dis foto, Pipo for Kumba district hospital afta Monday fire US embassy wan transparent investigate for kumba hospital fire Just now US Ambassador for Cameroon, Peter Henry Barlerin say make goment investigate dis burning for hospital, give results for kontri pipo ... |
Amnesty International - Human Rights Day: ''Goment for Nigeria dey protect Military and Boko Haram wey don do human rights abuse'' - Amnesty International 10 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian soldier on patrol for Damask town, north east Nigeria Nigeria chief of army st... |
Wia dis foto come from, Mercedes/facebook Wen she meet di landlord, im tell am say, e no dey give house to single girls because dem be mostly "runs girls." |
Another thing we de for inside dis tori Asamoah Gyan file for divorce, he wan DNA test to prove say en kids be en own true-true30th October 2018 Asamoah Gyan don return to Ghana squad1st October 2018 FIFA World Cup 2018: Why black managers no show face?22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as... |
But wetin happun na just joke for Oval Office, as im meet FIFA president Gianni Infantino to celebrate as North America go host di 2026 World Cup. |
anada election: How immigration go affect di vote 21 October 2019 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, More dan six million immigrants don land for Canada since 1990- and di number dey increase. |
"And e get a way we fit do something like dat, by injection inside or almost a cleaning? |
Really shook our building like bad— Saddick Adams (@SaddickAdams) June 24, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 CCTV footage of the Earth Tremor in Accra #earthtremor pic.twitter.com/NEfW7F1je8— Follow for Follow (@bright_aweh) June 25, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Shh got real when we s... |
5 tins to do if you no wan be drug addict again |
"I bin tink say my guy go begin worry me, but dat one no follow as me wan experience orgasm in a different way." |
Nigeria na first for Africa to do 'sequence genome' of coronavirus, see wetin e mean Broiler chicken dey cause Coronavirus? |
Skip Twitter post, 1 Happy birthday many more years But the GMB is it for Ghana most beautiful?— sheladyX (@GabriellaNwank3) December 16, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 If he is incorruptible let him build good hospitals or is that not part of the seven point agenda?— Martin's Izonowei (@SIzonowei) De... |
Latest news on coronavirus in Nigeria: Lagos don postpone calendar date to open places of worship |
Na antiviral drug wey dey work well to attack enzymes wey virus dey use multiply imsef inside cells for di bodi. |
Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here - Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life - Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here 29 August 2020 New Informate ... |
Skip Twitter post, 1 Kiddwaya when the housemates come to look for him in his versace house #BBNaijaLocdown2020 pic.twitter.com/qXaGGJyQDn— Deji (@Bossdenko_) September 12, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 A Brutal eviction that removed the Sugar from the Cake. |
E fall my hand di way dem dey justify abuse. |
Houston Flood: Double wahala as dam burst But after people all over di world drag di matter, na so di church do about turn, change mouth. |
Meanwhile, tori be say e be like di main reason why di soldiers shook mouth enter di matter na because dem no want make Grace Mugabe, di First Lady, enter office after her husband comot. |
''We no get money for transport; dis war don take everything from us,'' e tell me, straight. |
- Kendrick Lamar Featuring Rihanna Love Galore - Sza Featuring Travis Scott Best Rap Song Bodak Yellow - Cardi B Chase Me - Danger Mouse Featuring Run The Jewels & Big Boi Humble. |
Di protesters go accuse Mayor Arce say she try spoil dia protests and she blame dem for di deaths of di protesters wey na only one dem confirm, 20 year old student Limbert Guzmán Vasquez from fractured skull. |
Living together outside marriage fit lead to six-month for prison. |
Im also tok about how di ruling party build on many of im initiative like BVN and di Treasury Single Account, (TSA). |
Why Father Christmas dey always wear red and white Boxing Day aka beach day for Lagos Di day also get religious connections and dem dey celebrate am as Saint Stephen's Day for Ireland and DI Catalonia region of Spain. |
Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September ... |
Oda of im close friends don begin post sorry messages of im death. |
In short, dis na wetin Mark Zuckerrberg tok say im want: Di same laws wey go go for all social media firms, wey na anoda agency go dey handle to protect against harmful content To make all di major tech companies dem to dey submit transparency report evri three months Stronger laws wey go fit protect election process f... |
US wan slap Ghana plus visa sanctions E no clear from di statement why President Akufo-Addo place di temporary ban, but according to di statement, all future travels be suspended be temporarily so say dem go fit minimize di disruption to Government en domestic work. |
Nigeria's Buhari don get new office for Ibadan |
How Donald Trump still dey tweet for China? |
Police say officers of di anti-kidnapping unit (and no be SARS) bin dey try catch some kidnapper suspects for Ijegun bus stop but those ones come attack dem, and na from dia stray bullet from dia officers, jam di victim. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigerians jolly for Jollof rice festival22nd August 2017 0:31 Video, Our people like rice no be small & for inside this video we go show four ways to chop rice, 0,3115th August 2017 Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid19th February 2018 Nigeria: 'Rice... |
Wit di scoreline 4-4 Arsenal coach Emery substitute Mesut Ozil for sometin wey make Arsenal fans for Twitter para as dem no fit understand wy Emery go comot dia 'best player'. |
South Africa don win Miss Universe title Meet di most beautiful girl for Nigeria Catriona papa na Scottish-Australian while im mama na Filipino. |
In addition to bilateral meeting with Japanese Prime Minister Abe, di President go also attend some side-events and meet chief executive officers of some Japanese companies wey get huge investments for Nigeria. |
Wetin we call dis foto, President for Nigerian community for Yaounde-Cameroon Mbila Joseph Uka. |
Di Mnistry of Education don organise International Twins Festival. |
Later on, e tap out for di fourth round against one Khabib Nurmagomedov. |
Demonstrations don happun for oda cities aside Minneapolis, for New York, Los Angeles, Chicago, Denver, Phoenix , Memphis, Denver, Colorado and for Columbus, Ohio. |
Another thing we de for inside dis tori Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Nigeria: Ogoni people don react to report against Shell29th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you36 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo... |
Another thing we de for inside dis tori #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Nigerians for Ghana wan support police arrest criminals among dem24th April 2019 US, UK investigators go help Ghana rescue girls wey suspected Nigerian gang... |
Dozens don die for three north central states for Nigeria dis January alone, for Benue, Nasarawa and Taraba states. |
uruji Kashamu burial: Senator Murray-Bruce, Gbenga Daniel, Obasanjo, Dapo Abiodun, Fayose mourn, as funeral hold for Nigeria Senate ex-member wey die of Coronavirus for First Cardiology Consultants 8 August 2020 New Informate 9 August 2020 Wia dis foto come from, Buruji Kashamu Wetin we call dis foto, Senator Buruji Ka... |
E say im self for be di worse, almajiri from di North if no be say im get access to education. |
Another thing we de for inside dis tori Buruji Kashamu burial: Senator Murray-Bruce, Gbenga Daniel, Obasanjo, Dapo Abiodun, Fayose mourn, as funeral hold for Nigeria Senate ex-member wey die of Coronavirus for First Cardiology Consultants9th August 2020 Coronavirus: Boris Johnson test positive to Covid-1927th March 202... |
Na like 50 fighters wey dey part of Islamic State group attack dem, with small guns, grenade and trucks wey get gun on top. |
Wia dis foto come from, RVGH press Wetin we call dis foto, Rivers goment demolish hotels As at 7th May di state get 17 confam cases of coronavirus, two pipo don die while two don recover from di disease. |
Monkeypox: How di virus enter 7 Nigeria states |
Nigeria: Samson Siasia dey beg im mama kidnappers say make dem free her |
Five cities wey no safe for women 16 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wahala dey for women pass men for many parts of di world but women go like if dem fit solve some of their wahala Plenty places dey for world wey dey hard for women to live. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Many people wey dey di funeral say dem never hear dis kain thing before but tori people don report say e don happen before for different-different places in di world. |
Herdsmen attack: Why UniIlorin decide to chase herdsmen from campus 13 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images University of Ilorin for Nigeria don cry out say herdsmen use dia cow scatter dia research and training farms. |
EU also get External Investment Plan (EIP) wey dem wan propose to African leaders but dem no sure how e go be. |
Another thing we de for inside dis tori #RIPTwitter dey trend as firm test vanishing tweets5th March 2020 Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature18th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghan... |
So why schools dey force pikin to do subjects wey dem no like? |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: COVID-19 fit follow China goods come? |
Boko Haram: 'Na for newspaper I hear say militant group don kill my pikin' |
Julius Sisiku Ayuk Tabe, secessionist leader with 11 odas bi dey inside meeting for Nera Hotel for Abuja, Nigeria capital when some gun men abduct dem on January 5. |
One of di tin wey dey make am go back na wen sometin make am vex well well, e be like na di Igbo na im dey make am calm down. |
Dem claim say things like land, education and even government positions no dey reach dem. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Medicine for snakebite don land for Nigeria Nigerian university don hire snake charmers According to World Health Organisation (WHO), thousands of pipo dey die everi year sake of poison from snakebite, but nobodi dey chook eye for di kain wahala wey snake bite dey cause. |
Selena Gomez also use Instagram appreciate her friend, actress Francia Raisa. |
Why Catholic bishops vote for married men to become priest 27 October 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Brazilian Bishop Wilmar Santin dey do Mass for Itaituba for di Amazon region Roman Catholic bishops don vote to allow married men to become priest for di Amazon region for move wey go see dem g... |
Na "The Nation" newspaper for Nigeria dey carry di tori. |
FIFA Best Awards: Ronaldo, Modric, Salah go dig am out for Men's Player of di Year award |
Di giant inside di group na Canada, di world second biggest kontri. |
First COVID-19 patient recover for Ghana Presido Weah, Bobi Wine drop 'coronavirus song' - see oda songs wey totori pipo BBC Pidgin don draw body, wash hand comot, and reject totally dis fake news. |
Dis na some of dia comments: Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Lockdown: How e dey affect dating for Nigeria2nd May 2020 Coronavirus update: Covid-19 global pandemic vs Spanish Flu - Dis na wetin Nigeria fit learn from di deadly 1918 - 1919 Influenza for Lagos14th April 2020 Top Tori Quick facts you n... |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Thailand king marry im wife number four Queen Suthida Di king latest decision mean say di image of "Sineenat Wongvajirapakdi never spoil", di Royal Gazette announced. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.