text
stringlengths
21
14k
Moses Simon sign five year deal wit Levante 7 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Spain La liga club Levante don sign Nigerian international player Moses Simon from KAA Gent for five year contract.
Another thing we de for inside dis tori 0:56 Video, Update on Bayelsa Election: INEC say APC Govnoship candidate go participate for 16 November election, Duration 0,5615th November 2019 0:56 Video, Bayelsa Election: Voters tok wetin dem want for di November 16 Govnorship election, Duration 0,5615th November 2019 Bayels...
Virus: Why Nigeria reduce fuel price from N145 - Coronavirus - Virus: Why Nigeria reduce fuel price from N145 18 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria president Muhammadu Buhari don approve fuel price to reduce sake of di crash for global crude oil price.
Kingsley Moghalu - Presidential Debate 2019: ‘How I go end call for Biafra, ASUU strike’ - Kingsley Moghalu 20 January 2019 Wia dis foto come from, @MoghaluKingsley/Twitter Opposition candidate for Nigeria 2019 election Kingsley Moghalu say im go make sure say im "carry everybody along" to end di call for breakaway nat...
!THIS MEANS A WHOLE LOT TO ME !!!!!
2019 elections: Things inside peace accord wey Nigeria presidential candidates sign I no sabi yet weda President Buhari go attend presidential debate - Festus Keyamo Those wey show face na current vice-president of di All Progressives Congress Prof Yemi Osinbajo; Peter Obi of di Peoples Democratic Party; Ganiyu Galadim...
Madam Carrington say: "im die peacefully wit im family members around am at di age of 90 years on Tuesday, August 11, 2020," Who be Walter Carrington?
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Douala: How Cameroon business look like Lagos Nigeria, Duration 1,00 Traffic, business, bensikin, (okada) rain na some of de tins dem weh deh make Douala for Cameroon look like Lagos for Nigeria6th August 2019.
Im defection to di APC bin look like for di first time since democracy rule for Nigeria anoda party oda dan di PDP go rule Rivers State.
Senator Uma Ibrahim Tsauri, wey be di national secretary of PDP, say make Mr Buhari prepare to jejely hand ova power as e sure say dem go defeat am.
Wia dis foto come from, Kano Police Command Wetin we call dis foto, Police gbab 303 cartons of Tramdol on Saturday "Even two weeks ago during executive council meeting, govnor bring up di issue and i just tok to attorney general now on where we dey and e tok say dem dey plan final draft on di agency wey dem go submit t...
Another thing we de for inside dis tori Prince of Wales meet wit ogbonge Nigeria traditional leaders7th November 2018 Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 0:58 Video, Kano State don get Chinese chief, Duration 0,5825th April 2019 Top Tor...
Picazo: Olamide YBNL don sign rapper afta im freestyle video go viral
"What else I fit do now but to beg for assistance from di goment, police and my kontri wey I don serve as player and coach," Siasia tok.
Section 7 say dem go need court oder to fit freeze bank accounts.
Dem add say e dey rare for di pipo wey dey cause di attack to answer for dia crime.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Twitter/@SheriffClayCo Normally wen police dey track down any suspect, dem dey always use police dogs to try track down di scent but for dis case, dem no need di dog as e be say di smell and di loud fart dey enof.
Better still, we can build a strong and prosperous Cameroon, united and dynamic.#PaulBiya #Cameroun#Cameroon #OneAndIndivisible#ProudCameroonian pic.twitter.com/rnB9Om4Nxt— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) April 24, 2019 End of Twitter post, 3 De messages di komot afta EU parliament and Parliamentarians for Global A...
'Pesin no fit use anoda pesin PVC' According to Agboke, di buying of PVC no be sometin wey even dey possible.
According to Meade wey be Christian writer, dat na di date wey one planet wey im call "Planet X" go fall on top Earth, based some kind things wey Bible talk.
Dem stop me to ask for Fire extinguisher but when I present am di man say e don expire but e no even give me credit say I even get one for car or educate me on how to know whether e don expire.
Another thing we de for inside dis tori Ethiopian Airlines crash: Relatives mourn dia loved ones wey die17th March 2019 Iran plane wey fly enta house don kill 15 pipo14th January 2019 Mexico plane crash: How 103 passengers take survive1st August 2018 Cuba plane crash kill pass 10019th May 2018 Algeria military plane cr...
This is just a friendly reminder.— Official_ASUU (@ASUUNGR) February 7, 2019 End of Twitter post, 3 We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
Equatorial Guinea: France don sentence Vice President go 3 years jail 27 October 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di Equatorial Guinea Vice President like 'big man' life Court for France don give Vice President of Equatorial Guinea Teodorin Obiang three-year suspended ja...
How snail wan be threat for competition wey tigers dey do?"
Early dis year, Federal goment of Nigeria bin direct all primary and secondary schools for di kontri to dey teach history as a standalone subject from di next academic calendar.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 But no be everybodi di song sweet for belle.
Ghana Boxing: Bestie Samir blow Banku throway
Wen e happen pipi and popoo di komot wit no control for woman e private part.
See here; pic.twitter.com/9F29vIDllv— Umar Usman Ndanusa (@UmarUsm69454564) June 19, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Festus Adebayo is a PhD holder with 20 years experience in journalism.
Even though she struggle to buy her surfboard, Rachel no wan lose hope to achieve her dream.
Why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki for Edo primary Edo state Govnor Godwin Obaseki don resign from APC E dey likely say Oga Iyamu go face di sitting governor of di state, Godwin Obaseki for di next elections, if Obaseki gbab di governorship ticket of di opposition party, People's Democratic Party.
Di parasites dey pass from pesin to pesin through di bites of infected female Anopheles mosquitoes, wey dem call "malaria vectors".
Di black 'air' people dey breathe for Port Harcourt How your generator dey kill you Pollution don make dem close school for Ghana Dem add say di longer pesin dey expose to dirty air, di greater di damage to im intelligence and e dey affect men more than women but dey worst among old pipo.
Another thing we de for inside dis tori Ghana doctors do brain surgery on patient but for de first time dem no cut en skull8th April 2019 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers49 minutes wey don pa...
E say military go helep dem for di share de tins dem sotei di salut military for de work weh deh di do for de two regions.
For Discipline, dem look di total red and yellow cards.
Another thing we de for inside dis tori "Conjoined twins wey I born make my husband faint" Courage Buzagbe na mama of conjoined twins wey doctors dem separate for Gwagwalada Specialist Hospital for Abuja.3rd November 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybo...
"Instead e be like say e get one skull, with one extra eye socket and three eyes wey dey work well," dem tok ontop Facebook.
Skip Twitter post, 1 Club statement: Unai Emery— Arsenal (@Arsenal) November 29, 2019 End of Twitter post, 1 Di club add say, dem don ask Freddie Ljungberg to take responsibility for the first team as interim head coach, why dem begin dia search for new head coach.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Cameroon: Kenya want Paul Biya goment to explain how fada Cosmas Ondari die26th November 2018 Anglophone crisis: Give proof say army di commit atrocities- Spokesperson10th April 2018 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Anglophone crisis: 'Military no see m...
President Buhari go address Nigerians on Monday August 21st, and people hope say dem go know more about im health, and all the plan wey im get for Nigeria.
Search di vendor on top Google Wia dis foto come from, Getty Images Simple Google search fit save you plenty money.
Na one judge release Puigdemont with some kain conditions and four other officials dem wey be ministers before.
Last season Harry Kane win di golden boot with 29 goals.
Dis na how FIFA go choose di first four best third-place teams 1.
Dis show say di number of kidnapping increase for 2014 and 2015, wen Boko Haram dey for dia strongest militarily.
"As di death take happen and as di situation be, we appeal to pipo to dey sensitive for dis kain time, out of respect for im family."
Dino Melaye show for court, collect N100k bail Dino Melaye vs Federal Government court case na March 1 Senator Melaye don respond say na because im expose one mata for Kogi government, na im make di police dey come after am and im "no go retreat, no go surrender".
2013 Rumor enta mainstream media for 2013 and Jada come out to address di mata on whether She and Will Smith bin get open relationship for April 2013 .
She say she go "like make di executive give us criteria wey dem tak choose our patron.
Thomas Agyepong pick en injury around de first half of de game wey dem substitute am, wey Andre Ayew suffer one bad attack during de second half so as de game finish den he dey limp.
Skip Twitter post, 1 70.8 million people had been forced to flee their homes by the end of 2018.
"Di man of God no be individual?
Another thing we de for inside dis tori Buhari: Nigerians react as Aisha hail di president 'incorruptible GMB'17th December 2019 How two men 'dupe' Nigeria Minister Fashola of ova N3 million16th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election51 minutes wey don pass Informate m...
Vice President Bawumia promise us plenti plenti tins but we no know say dem just dey come to deceive us", Takyi talk.
He enter Mexico on February 1.
Im bin dey suspended for three games earlier dis season after im get red card for di 5-0 defeat for Manchester City.
Wetin Kanye West tok for di rally?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'No talk with Ethiopian over Arik' Di Asset Management Corporation of Nigeria don release statement say nobodi open mouth negotiate with Ethiopian airline to take over Arik.5th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund regis...
Di contracts of midfielder Ozil and forward Sanchez go expire for di end of di season.
Dis no be time to go greet pipo for dia house, shop or office.
Say operation for goment forces di only target na hiding places for armed gangs weh deh don tif peace for de two regions.
Justice Othman Musa wey give di judgement say oga Adeleke no get di minimum secondary school qualification to contest for Govnor as di Nigeria Constitution tok.
Another thing we de for inside dis tori Boko Harm: Nigeria Army promote three sojas, dash dem TV and generator17th February 2020 Buhari message to Boko Haram afta dem kill 30 passengers for Borno11th February 2020 Why Boko Haram leader Shekau threaten Nigeria Communications Minister - Bulama Bukarti17th February 2020 B...
Waec literature expo: West African Examinations Council expose how Literature in English 2020 expo, oda exam paper questions and answers dey leak across Nigeria 21 August 2020 Wia dis foto come from, Waec Nigeria Wetin we call dis foto, Waec Nigeria English Literature paper na im thousands of final year secondary schoo...
Abuja manager say wetin happun dey unfortunate because since wey dem start dis na di first time wey dis kain tin happun.
️ It's time for our name to reflect our mission of building the best way to move in cities, be it by car, scooter or motorbike.
Cameroon go count e pipo dis year How Lagos dey cope with big population NPC Chairman, Eze Duruiheoma, as e dey tok for New York, say Nigeria don become number seven for di world and still remain number one for Africa for kontri wey get population pass.
pic.twitter.com/DFNHU1CvRB— NairaMarley Focus #Marlians (@Mikypool4u2c) October 16, 2019 End of Twitter post, 1 Inside videos and foto wey pipo share for social media, some pipo bin dey run helter skelter for dia life and property while odas dey hustle to try get water quench di fire.
"I remember as I waka enta White House and e dey like say na dream" she tok.
"I imagine say na one general or one pesin na im do mistake shoot our drone down" "E fit be pesin wey no get sense," na so Trump tok.
also pay fine for 500,000 dollars among oda tins.
E argue say di law dey harsh against men as na dem dey hold responsible for away match.
For only dis year alone, na almost eight million people need help.
We go deal wit anybody wey get hand for di kili-kili dem - FG 'Dem kill my two brothers and uncle' Alhaji Dinawa wey follow BBC Pidgin tok, say dia pipo no dey support di bandits, say infact di bandits kill some of dem for gbege wey don happun before.
Wia dis foto come from, PA One talk-talk person for di ambulance service talk say "the car bin get one man and woman inside".
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Rule 6: Take permission before you invite anoda member enta di group Come, e make sense to invite 30 pipo come your house come padlock dem for inside one room just like dat?
Den Ghana be key transit point for transporting slaves and so de president say he dey feel say en country get responsibility, to welcome all those who no fit trace dema ancestry to Africa.
Mohammed go on to say di explosion wey dey inside di video, actually happen for Emab Plaza for Abuja on 25 June, 2014 - and e no be di South African High Commission building for Abuja.
Mohamed Jibo also yan say na for evening on Monday for internet na im e hear say protest suppose hold but as e move around Kano dat day no sign of say anytin wan happun. "
Although police detain di three players and question dem but dey no put dem for prison.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di top three teams from dis tournament go also qualify for di men's football for 2020 Tokyo Olympic Games.
Just as im be, many oda pipo wey lose dia house for di disaster sef dey di same uncomfortable condition.
Dana plane don land for bush for Port Harcourt 20 February 2018 Wia dis foto come from, Pepple Noble Wetin we call dis foto, Picture of di plane where e land for bush inside di airport One Dana plane wey dey go from Abuja to Port Harcourt, south-south Nigeria, run pass runway come land inside bush for di airport for Om...
Anglophone crisis: Hope for end to di fight di disappear as goment say ceasefire toks no connect reality
If you dey wonder wia dis Yeezy dey come from, for September 2018 Kanye West bin change im name to Ye.
Dis taim na for 11 points, weh players tok why deh no take de moni weh goment propose Cameroon qualify, Nigeria leg still dey shake for Women World Cup Cameroon: 2019 AFCON Organising Committee di fear ontop resignation De players say some of dem pay dia flights from clubs to de training camp in Spain.
Fury from Britain use ogbonge fight to win di title for Las Vegas on Saturday after Wilder pipo ask say make referee end di match for seventh round.
Another thing we de for inside dis tori Police don carri Danish husband of woman wey die go court Peter Nielsen na di husband of di woman and fada of di three-year-old pikin wey dem find dia deadi bodi last week.11th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ba...
Im tell BBC say "soldiers wey dey for six trucks enter my village and when dem reach my house, dem begin kick di doors open".
Victor Anichebe report im club give Fifa say dem dey fix match
Forceful entry was made and the gate blocked to prevent any entry or exit of civilians.
Later, e become di leader of di All Nigeria Peoples Party (ANPP).
Another thing we de for inside dis tori Somalia: Al-Shabab militants don attack military base29th September 2017 Al-Shabab say make nobodi play football for some field inside Mogadishu7th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
Dangote na di owner of Dangote Industries wey dey produce sugar, salt, flour, fertiliser and food wey dem package.
"We dey work wit road safety, oda security agencies.
Di senior national team travel from Japan wia dem bin nack di Blue Sumarai wey dey go World Cup 2-0 as Thomas Teye Partey and Emmanuel Boateng score di goals.
Government get hand Government follow for how dem no distribute wealth equal-equal make e cover for di two gender.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Buhari don reject Electoral Act amendment13th March 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 E dey impossible to recall lawmakers for Nigeria?30th April 2018 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018...