text stringlengths 21 14k |
|---|
How Atiku, Buhari, Oby campaign resemble and separate Goment wan close Black Volta Bridge "Repair road or we go strike" - Maritime workers For statement wey Hakeem Bello wey be adviser to minister Babatunde Fashola on media release on Sunday, e add say di expansion joints wey dey di bridge wey pipo dey tok about, dey a... |
Anybodi wey commit offence say im treat pesin wit disability anyhow go enta jail for six months or pay fine of 100,000 naira if na company do di discrimination, dem go pay fine of N1 million. |
Calabar Carnival for Nigeria Wia dis foto come from, Bismarkodey Calabar Carnival start for 2004 to make Cross River number one for tourism for Nigeria. |
Some pipo put mop for social media on top e speech. |
For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am. |
Di album wey dem use take win di award na Shaka Zulu Revisited: 30th Anniversary Collection. |
INEC don already press pause ontop counting and declaration of di govnorship result for Bauchi state afta court order wey stop dem . |
"Every fighter dey always feel say dem fit beat di champion, but I know think say e go fit do am." |
Wia dis foto come from, Instagram/@gokadang Wetin we call dis foto, Fahim Saleh, oga of Gokada bin dey di age of 33, wen dem pieces am Plenti plastic bags bin dey di apartment and e be like say e bin get efforts for pesin who wan clean up di evidence of wetin happun, one law enforcement officials wey dem brief on di ma... |
For 2016, one find-find show say most pipo wey get motor dey prefer to go buy cheap papers from wayo-wayo pipo instead of di correct certificates wey go provide insurance cover and compensation in case accident happen. |
Di University of Farmington, wey dem do like say e dey based for Michigan state, na school wey undercover agents from di Department of Homeland Security and Customs Enforcement agency (ICE) do to expose "pay-to-stay" immigration fraud. |
Dem add say dem don forgive di pipo wey accuse dia son but dem no fit stop justice. |
In most cases we get pipo from those areas wey we dey go raid, so most times wey dey get am right but if afta we arrest you then you prove say you no be wetin we suspect, we go release you while di rest we push dem go court." |
Video Producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori ART X: Meet di Artist wey say im artwork dey represent di 'gods'3rd November 2019 See di mental health portraits wey win top prize for ART X Lagos2nd November 2019 2:30 Video, Cameroon IDP pikin weh e di dream for make real helicopter, Duration 2,301... |
Another thing we de for inside dis tori UNICEF on Anglophone Crisis: "If separatists no force pikin dem for join dem, na army di kill dem" - Cameroon parent3rd January 2019 Anglophone crisis: Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e head road29th December 2018 Anglophone crisis: Pipo for Northw... |
So far, four hundred pipo don try di therapy for di kontri. |
Our tori pesin bin call di Army tok tok pesin, Brigadier General Kukasheka Usman wey tell di tori pesin make im text am di tins wey im want make dia two yan for phone. |
ameroon: Bifaga fish, cost, scarce as dey destroy mangrove 16 February 2018 Di Organisation for Environment and Sustainable Development, OPED, don say dis particular fish weh de di call'am Bifaga and mangrove get strong connection. |
Offa robbery: Police don arrest seven pipo afta robbers kill 17 Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 7 April 2018 Wia dis foto come from, Ayobami Agboola Wetin we call dis foto, Guaranty Trust Bank Offa, Kwara state Di number of pipo wey die for Thursday armed robbery attack for Offa town inside Kwara State for north ... |
Another thing we de for inside dis tori GFA Decides 2019: Ghana elect new FA Boss, Kurt Okraku25th October 2019 Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Kwesi Nyantakyi: FIFA don ban di former Ghana football oga for life30th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effe... |
Skip Twitter post, 4 Venita using her kids to lie on Tacha is shameful. |
'Rigging, katakata no dey my election' - Kayode Fayemi Meet Nigeria tear rubber govnor-elect Tori be say immediately afta INEC declare result say Fayose party PDP lose di 14 July Ekiti governorship election, EFCC wey dey investigate mata wey concern magomago on top goment moni post di tweet. |
Professor for economics on top University of St Gallen, Roland Hodler, wey follow write di report, talk say, "Di effect pass wetin I bin dey think, e dey bigger and dey last for longer. |
Part of the people wey dey ground to welcome the President na the Acting President Professor Yemi Osinbajo, members of the executive council , the national security adviser Babagana Monguno, some governors and some other presidential aides. |
E blast British Prime Minister Theresa May ontop how she handle di Grenfell Tower fire mata, wey kill 71 people for one big upstairs for London last year. |
Dis latest ranking no go too jolli di Super Eagles wey still dey recover from di retirement of midfielder Victor Moses yesterday. |
Power na crime show wey show di double life of James St Patrick as businessman and drug Kingpin. |
Im give di minister 48 hours to do public apology comot im name for di list and pay am N1.5b damages. |
And may you receive the love so many have for you. |
Di court on di Monday 8 of June give order make di political party and im national chairman Adams Oshiomole no conduct any primary election for di state until dem decide on di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations26th February 2018 Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informa... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di girl wey dey dash sanitary pads for Nigeria Some of dem dey use cloth wey dem wrap wit cotton wool inside. |
Götze name no dey di 23 players wey coach Joachim Loew submit for Germany. |
ria: Senate say YES to death penalty for kidnappers 29 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kidnapping dey serious for Nigeria Nigeria senators don pass one bill wey go give death sentence to kidnappers and 30 years in prison for people wey join hand with dem. |
Im 5 Live Boxing sidekick Steve Bunce add say: "Two men wey dey unbeaten, elite versus elite. |
Why I waka from America go back Ghana |
Another thing we de for inside dis tori Juventus: Cristiano Ronaldo dey go Serie A?5th July 2018 Cristiano Ronaldo say make dem name Champions League after am27th May 2018 Juventus: Cristiano 'Ororo' Ronaldo don finally score first Serie A goals16th September 2018 Ronaldo agent, Juventus dey vex as Modric collect UEFA ... |
"I dey sad say I dey leave afta so many good times," na wetin Cazorla talk. |
ue: Nigerians don react as IG no follow Buhari order 13 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Inspector Genera of Police Ibrahim Idris President Muhammadu Buhari surprise Nigerians wen im talk for Monday say, im no know say Inspector General of Police, Ibrahim Idris no follow im order,... |
Another thing we de for inside dis tori MKO Abiola: Why Fela Kuti no gree see eye to eye wit Bashorun12th June 2018 Video, 'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing'16th October 2017 Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law we... |
BBC Pidgin however find out say na di State APC Chairman, Aslem Ojezu tell tori pipo about di decision to suspend oga Oshiomhole wey don serve two times as Govnor of Edo state Di local branch of a political party fit suspend dia member according to di party constitution. |
Na so Secretary of State Rex Tillerson talk. |
Wia dis foto come from, Reuters Zimbabwe Pastor Evan Mawarrire dey hold national flag as police dey escort am go cell for di capital, Harare on Tuesday. |
Another thing we de for inside dis tori India: Vex as minister say 'cancer na divine justice'23rd November 2017 India man don enter wahala after im call TV Presenter 'baby'26th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghan... |
As you go expect, people wey get mouth begin yab United. |
Galadima come explain give say wen im pipo enter di market, di youth for di area dey throw stone at dem, na so dem come call for more security officers to fight dem back. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 No bi de first taim weh deh di put pesin e head for road for Bamenda and wen e happen pipo di automatic park for fear say army go arrest and torture all man for de area. |
For all di jolli wey dey make fans dey dance for social media dem go gats wait till 2018 before di movie show for ground. |
Third Mainland Bridge closure: See wetin pipo dey face for road 24 August 2018 Many Lagosians way get waka to do dey sweat for road as goment close Third Mainland Bridge to do inspection. |
There were also demonstrations in France, Germany, Spain and the UK. |
If you wan compare am wit men, no place even dey to start. |
Pickin dem always get di habit to dey pick and put everything wen dem see for dia mouth. |
BBC tori person Laeila Adjovi dey report say Senegalese president Macky Sall go show face, and di idea no be just to fill classrooms dem. |
Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money |
After di war wey French, British and Belgian forces win di Germans, dem come share di country between France and Britain. |
I almost die when I wan born my pickin - Serena Williams Serena Williams don win her first title in three years Wang bin dey serve for di match when di game dey 5-4 but Williams broke her for di first time come win di tie-break to level di game. |
Where person suppose come, pick im water for one minute; now you go reach tap, begin see 20 jerry cans for line. |
Men work hard to get things done but feminist still believe they are equal to men. |
And for UK graduates sef fit see say inside recession, e dey hard to get first job. |
Another thing we de for inside dis tori Pope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan12th April 2019 Pope Francis visit to Morocco school for Imams na first in history30th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don p... |
Wia dis foto come from, Bloomberg website Paul Wallace wey be di journalist wey write about Dangote for dis award say di 60-year-old na 'quiet billionaire' because of di kain silent lifestyle im dey live. |
Skip Twitter post, 1 If u have not registered before, If u have lost or damaged ur PVC, If u have relocated from where u registered before, Please visit the INEC office in ur LGA to get registered, to replace ur PVC & transfer ur registration to ur new location. |
Solskjaer first be caretaker manager for di club afta e replace Jose Mourinho wey chop sack for December 2018. |
Di different different Igbo gods and wetin dem sabi dem for |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN BBC Governorship Debate for Delta State: Live updates as e happun BBC Governorship Debate Delta State: Click hia to watch di #BBCPidginDebate as e happun31st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informat... |
We pray for healing for the casualties. |
Another thing we de for inside dis tori Notre-Dame Cathedral: Sharp facts you suppose know about di 850 year old building16th April 2019 Ghanaians blast Prez Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet, meanwhile flood kill 5 for Accra but he no tweet16th April 2019 Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church15th A... |
Di problem start for 1919 after di end of di World War 1 when ''Kamerun'' den na German territory. |
We no know wetin to think, … di town dey in shock." |
Wia dis foto come from, @MR.2KAY Wetin we call dis foto, Mr 2kay wey be di person wey dem attack Wetin bring Burna Boy name for Mr 2Kay robbery matter? |
I no know if she believe me but she be like say she dey okay wit di whole tin. |
Posted at 16:39 9 February 202016:39 9 February 2020 Police arrest Elecam official wey 'vote 89 taims' Police don gbab one Elecam official wey tori pipo say 'vote 89 taims' for Kumba, Southwest region of Cameroon. |
pic.twitter.com/GLLrA5H7VU— Yaya Touré (@YayaToure) April 18, 2019 End of Twitter post, 2 To name small, Alex Iwobi, Raheem Sterling, and Mohamed Salah na some of di players for England alone, wey don get racial abuse. |
Nigeria Football Federation say dem go investigate di matter and anybody wey responsible for dis mistake, say dem go deal with di person. |
Meanwhile, di Director of Public Affairs for di Ghana Police Service, DSP Sheila Buckman tell BBC Pidgin tori person, Favour Nunoo say dem don already dey roll comot dem own CCTV give police stations dem. |
Prof Cosford talk say: "Na doctor go tell you when you go really need antibiotic.'' |
President Buhari don alert for fake tweet Nigeria presidency don raise alert about one fake Twitter handle wey look like say e belong to President Muhammadu Buhari wey dey circulate. |
2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results . |
Sudan coup: Military say dem no get plan to hold on to power 12 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lt Gen Omar Zain al-Abdin, di head of di political military committee dey tok to tori pipo Di head of Sudan temporary military political council say army no get ambition to control pow... |
lly Graham: US pastor don die at 99 21 February 2018 Wia dis foto come from, Spencer Platt/Getty Images Wetin we call dis foto, US evangelist Billy Graham US pastor Billy Graham, wey be one of di most powerful pastors for di past 60 years, don die at di age of 99. |
He say Oga Madu na "[Madu] na man wey don experience racial prejudice firsthand and wey fit bring sensitivity to this important role," Mr Kenney tok. |
Di minister promise say gofment go deliver di project as soon as possible. |
Another thing we de for inside dis tori Why President George Weah wan remove 'racist' law from Liberia30th January 2018 Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate m... |
"I come ask dem wetin carry dem come as we dey on lockdown and we no dey operate, dem come ask me to bring our manifest, I bring am. |
Meanwhile di PPRO for Osun state don tok say police don visit di area wia di crime bin happun and afta investigation, if dem find out say Jolaosho go against di law, dem go cari am go court. |
Even though say dis kain hustle shock people for Twitter, Queen no send anybody at all and she no dey shame to dey sell crayfish online. |
Another thing we de for inside dis tori 'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose6th December 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Di kontri wia abortions plenti pass pikin dem dey born16th May 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigeri... |
Na di Registrar of any Court of Law go sign di first page while di applicants Local Government Chairman/Secretary or any military officer of the rank of Lieutenant Colonel or equivalent and above wey come from di applicant state of origin go sign di second page All applications must dey submitted not later than 29 Sept... |
We will go to any length to ensure that no one is left behind in the hands of terrorists. |
According to tori, she bin also audition for X Factor. |
"If I no fit keep my oath of office, I go prefer to die with honour." |
Prince Charles seven pictures wey calculate im 70 years |
Di president even say na Senator Abbo holy pass. |
Anoda young man wey only give im name as Anowa, say im no want any paternity leave because some pipo go take am plenti times and dat one no dey gel. |
However, we wish to state dat while we no dey interested in identifying with di present unfolding drama for di NDDC, we no go fail to protect our daughter from actual harm or perceived danger." |
"School belong to federal goment and e dey dia right to say wen school go open or close. |
Di emergency agency say fire service don quench di fire. |
HRW say 14 prisoners say deh bin beat dem wit stick, plank, electric cable, gun for SED. |
Di plus for dis combination according to some fans be say, if Atiku pick Saraki e go fit match wetin APC get as per Buhari and Osinbajo. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Dis no be di... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.