text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Kano brain operation: Secret behind first neuro-surgery wey succeed for Muhammadu Buhari Specialist Hospital7th January 2019 Kano Prisons: How wardens arrest woman wey try to smuggle marijuana inside noodle pack for one prisoner28th May 2019 Kano shooter use pump action gun fire ...
Tekno Agege: Nigerians hala goment tok to use di musician as 'scapegoat' 12 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tekno feature for Beyonce Lion King album Nigerians for different social media platform don begin react afta news come out say art authorities refer to musician Tekno as "...
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Crude oil spillage don take over di water plus lands for Ogoniland Another thing we de for inside dis tori Oil spills: How pollution spoil Sombrero River for Agba Ndele25th July 2018 Trafigura: Ivory Coast oil spill victims drag dem to court27th September 2017 Nigeria...
Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 22 May 2018 Wia dis foto come from, MudiOdibo From now on, any man and woman wey wan marry must do test to comfam say both di penis and private part dey work fine.
Another thing we de for inside dis tori JAMB: Na six agencies dey find di N36mn wey snake chop25th February 2018 Man bite, come chew snake head22nd February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High schoo...
Di koko for preparation dey spiritual.
Some of dem even talk wetin dem dey find before dem fit enter relationship..
I wan break World record- Olajide, Paralympic champion Di number four Guinness world record wey Adenle get na for di biggest post office stamp, wey dem take celebrate Lagos at 50 years old.
So many tins don happun since 13 March wey dem suspend di Premier League because of coronavirus.
Another thing we de for inside dis tori Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 You go fit study Beyonce as university course?6th September 2017 Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II?16th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 h...
Free playtime Beta make una let una pikin dem dey do wetin dem wan do by dis time.
rre Nkurunziza: Three girls wey draw ontop dia president face don go prison 21 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Court don send three young girls go prison sake of say dem draw jaga jaga ontop pishure of dia president face for dia schoolbook.
"So wetin pipo suppose know about dis blasphemy laws be say na step by step.
Nigeria 2019 Election: Why Labour Party say dem no dey look Mimiko face
Another thing we de for inside dis tori Egypt: President Sisi go use big force deal with attackers25th November 2017 Egypt: Copts dey teach football to Christians31st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Me...
Afta im win Nadal tok say: "E do be one of di most emotional nights for my tennis career.
Taylor Swift) Best Collaboration WINNER: Lady Gaga / Ariana Grande: "Rain on Me" Best Hip-Hop WINNER: Megan Thee Stallion: "Savage" Video for Good WINNER: H.E.R.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian army go investigate sojas wey do 4+4 Buhari sign21st February 2019 Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Eunice Atuejide say her Nigeria presidential race don end as moni don finish20th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC don reopen political cam...
"Dem get right not to come back, but e go beta for dem to return because of di kain weather for dat kontri", im tok.
After di traditional process dem settle on Yo-Naa Abubakari Mahama.
Di palava start when people begin gather for di coastal city, because two men dey waka around di streets naked; sotay one of them carry snake around im neck.
Adams Aliyu Oshiomhole (12 November, 2008 - 11 November, 2016) Wia dis foto come from, ADAMS OSHIOMOLE/FACEBOOK Dem born Adams Aliyu Oshiomhole for 4 April 1952, im be di former national chairman of di All Progressive Congress.
Another thing we de for inside dis tori FIFA World Cup trophy show for BBC office for Lagos9th March 2018 Super Eagles go keep Gernot Rohr as technical advicer18th January 2018 FIFA World Cup trophy don enta Nigeria7th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Info...
Uganda president don begin six days march through di jungle
Why police no go fit enta embassy anyhow to arrest pipo Wetin we call dis foto, Ecuador embassy for London Di 1961 Vienna Convention on Diplomatic Relations stamp hand for paper for wetin don be custom wey dey ground tey tey.
New Zealand don get 'First Cat' India elephant wey dey smoke dey confuse experts Di researchers report for di journal Open Science say di goats wey dem use for di study just waka straight go for di foto wit happy faces.
BBC go do ten govnorship debates across Nigeria Buhari hail BBC stand against 'Fake News' Di 76-year-old wey dem swear into power for 2015, promise to fight corruption, face security challenge and ginger di economy but almost four years afta, many no believe say im goment don do much.
Na afta one date wen Adam bin dey for di age of 20, wey im come find out say like dis, at 20, even to masturbate no dey hungry am.
Di state still dey first for number of Nigeria states wey get more cases of coronavirus with 309 confirmed cases, 14 deaths and 94 discharged patients.
Di Flying Eagles wey bin qualify for di round of 16 fixture as one of di best third place teams, struggle to deal wit di speed of dia fellow Africans and chop two goals for first half.
Kanye West: America ogbonge rapper wan run for US 2020 presidential election
But, Odas laik Richard Ndeh di vex because de cup business for turn and den for make moni.
Under better facilities, dem go do well."
ria vs Benin: Samuel Kalu goal help Super Eagles beat Squirrels 2-1 13 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kalu score for second half as Nigeria come from behind to win 2-1 Nigeria begin dia qualification for di 2021 Africa Cup of Nations wit 2-1 win ova Benin Republic.
Xenophobia: Buhari go first tok wit Ramaphosa before e meet Nigerians inside South Africa 3 October 2019 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, President Cyril Ramaphosa meet President Muhammadu Buhari Nigerian President, Muhammadu Buhari don land South Africa to begin im three days visit from Thursday...
For instance, some tension start dey grow for Binduri after 400 out Of 413 names go missing for de register inside, while another 367 out of 371 names go missing for Sapeliga.
Minister tok afta some kontri pipo buy e case, di argue say border between Nigeria and Cameroon dey laik sifter and goment remain quiet.
"I don tell di council say unless dem comot di sanctions ….famine go dey for Yemen".
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di palace of Emperor of Ethiopia Haile Selassie I According to di Derg dem claim na natural sickness kill Selassie for wia im dey house arrest for im palace in 1975.
Tori pipo: Ogechi Obidiebube & Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 0:52 Video, Kenya: Follow us go Maasai market!, Duration 0,5218th October 2017 1:26 Video, Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops', Duration 1,2627th March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup ar...
Edo Assembly Crisis: Nigeria House of Reps say Court no fit stop dem from taking over State Assembly Onyinye Chime Broadcast Journalist, 7 August 2019 Wia dis foto come from, Shiraz Chakera Wetin we call dis foto, Nigeria National Assembly dey break Nigeria National Assembly say dem go surely appeal di Federal High Co...
Another thing we de for inside dis tori Brexit: Boris Johnson tok say EU and UK don agree on new deal Di PM call di agreement "great new deal", but di DUP tok say dem still no fit support am.18th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, ...
To clean up Niger Delta environment go pass dat $1bn."
Na sake of di palava hate speech cause for Cameroon make LYC do collabo for do research for hate speech and tok weh e di make pesin angry publish am for book, 'Social Media and Conflict in Cameroon: A Lexicon of Hate Speech.
Lassa Fever: Ghana Health Service issue health alert after 31 die for Nigeria Pollution don make dem close school for Ghana Second petition over Amidu in political neutrality Meanwhile, another petition by Chris Akumey too dey accuse Martin Amidu say he apply for membership with New Patriotic Party sake of that he be u...
Sudanese official wey deny di tori say di number na at most 46. International bodies bin don condemn di military ontop di katakata for di kontri.
Di community area wey di offender bin dey live go get posters of di convict all over.
Olusosun Fire: 'Di smoke dey wound pesin' Dem no support media player for your device Olusosun Fire: 'Di smoke dey wound pesin' 22 March 2018 Lagos state gofment say dem no fit stop di smoke wey dey pour out everyday from Olusosun dumpsite, di biggest area where dem dey troway dirty for Olusosun, Ojota area of Lagos be...
Wia dis foto come from, Getty Images De Anglophone leaders also tok for wetin dem call de killings by security forces for de two regions, violation for right for fair trial, bad chop, place for sleep and how deh deny make family no get visitor's pass for visit dem.
Im kontinu say: "You go see all di magomago wey dey happun for JAMB.
Tori be say di restaurant bin offer di woman 5,000 yuan ($729) as compensation and dem don suspend dat particular branch for now.
Supreme Court don fix date to hear PDP appeal Buhari win Atiku for tribunal Atiku Abubakar and im party di PDP bin cari cry go Supreme Court to challenge di judgement of di Presidential Election Tribunal wey happun for 11 September 2019.
Some social media users for di kontri para say Akindele disappoint her fans afta video of her husband birthday party show face for dia timeline.
Aba Tilahun Woldemichael family tok say e be 114 years wey go make am di world's oldest man except say im no get birth certificate.
Ayade of Cross River say small business owners from mama put to 'Okada' riders no go pay tax again 22 May 2020 Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, Nigerian federal goment bin don lunch one scheme wey dem call 'Trader Moni' to support small bizness owners wey dey earn chikini moni wit soft loans f...
Anjolaoluwa Olowokere, Lagoon School; Iroaganachi Udodirim, Queens College Samuel Mbah Osezele, Comprehensive Senior Secondary School Tochukwu Anyigbo, Lagoon School Daberechi Onyeacholem, Greensprings School Lekki Remi Willoughby, wey be GRO national coordinator for Nigeria, tell News Agency of Nigeria say e reach up ...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di video wia im dey comment, di RRS oga Tunji Disu dey follow im men tok wit both correct English and Pidgin.
Wen former US presido Barack Obama visit Kenya for 2015, im tell oga Kenyatta say make di East Africa kontri dey give di LGBT (Lesbian, Gay, Bisexual, and Transgender) community freedom.
Oga Orji wey follow tori pipo tok, confam say di fire burn "sensitive materials" dem suppose use for di election, and say dem go need to investigate, to see weda dem go go on wit voting on Saturday.
But e be like say dat one no be problem as di club don reward am with 'lifetime contract'.
Another thing we de for inside dis tori Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal28th March 2018 Ghana: From ‘Commissioner General’ Mahama to Akufo-Addo aka ‘King Promise19th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate m...
Two vehicle also get explosive for inside.
Its not the economy, its life choices.— HeadMistress (@auntahraba) April 12, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Hard working Ghanaian women who are busting their asses to put food on the table deserve an unqualified apology from Moesha.
Some just dey do am like culture, wen October 31 reach dem go wear 'ojuju' cloth enter road, some go do trick of treat for pickin and others go do party for dia area.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Migrant palava: How many Nigerians still remain for Libya?15th December 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don p...
Dis dey include your thumbprint, passport picture den stuff which dem now go take create new voter ID card give you.
Dem bin kill Mr Hariri papa, former prime minister Rafik al-Hariri for 2005.
Di amazon fire mata don cause wahala between Oga Macron and President Bolsonaro im dey accuse di French leader say im attack on di Amazon region dey "unreasonable.
ODA TORI DEM YOU FIT ALSO LIKE: How Amaechi, Akpabio, odas ministerial screening take waka Six Nigerian ministers wey 'vex' pipo for Buhari first term Plane jump off runway for Lagos Airport Shiite protesters enta street again afta bloody clash Ghana, Nigeria 'retailers war' start again Cameroon authority blame MRC for...
On di Ozone ship, Nengi reveal say she and Ozo still be best friends.
Ameen!— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) August 8, 2020 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 Sleep on Buruji Kashamu.
Cameroon: US don warn e kontri pipo make deh no go Anglophone regions Cameroon gofment discover bodi for Tunisian, free odas Cameroon di look for missing social affairs official De Italian dem na Manfredini Enrico, Calderato Andrea, Miliardi Andrea Gi Carlo, Pontremoli Claudio Diego, Brini Gianfranco.
Na wetin dem tok for statement wey dem post for dia twitter page.
My friends laugh me and e even ginger some of dem to begin masturbate wella.
"Di 14 days isolation go end on di 10th or 11th of March."
3, Dogon Dutse, Jos, Plateau State.
#EstamosUnidosVE #SOTU pic.twitter.com/KLzVdh4Lt8— Department of State (@StateDept) February 5, 2020 End of Twitter post, 2 E get pipo wey like wetin Pelosi do as she tear di speech Skip Twitter post, 3 Don't know why Republicans would be upset Nancy Pelosi ripped up the #SOTU after they ripped up the Constitution.— Ra...
Dem no support media player for your device Obasanjo vs Buhari wetin Nigerians dey tok?
'I still no believe say Matilda don die' How anoda woman dem kill for Rivers community cause palava For some final year law students, dem never still believe say she don die.
Ghana goment stop ‘abochie knife’ squad wey wan overthrow Prez Akufo-Addo
Children being forced to labour in American factories in China make more than that.— Oluniyi Gates (@oluwapower) November 5, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori How to make money if you upload video for facebook30th August 2018 Davido: NYSC camp for Lagos scata as superstar musician show...
Im become Commissioner for Youths and Sports for 2006-2007 under Goodluck Jonathan time as govnor of di state and from 2008 to 2012, im be member of Governing Council for University of Maiduguri, Borno State.
But pipo say dis kain tin na gofment way of stopping free speech from di common man.
"Na with one sweet style and sense Obama write dis letters, dem show man wey dey reason about wetin im wan take im life do", na wetin library director Rosemary Magee talk.
Skip Facebook post, 5 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
But Mr Kalkaba wey don dey follow political leaders talk on top di matter, including Kenya President Uhuru Kenyatta, believe say even 2023 dey too early for Africa.
"I tell am say l no dey ready for sex, say I no dey sleep wit pesin wey l just meet for di first time - no be di kain pesin wey l be.''
I go soon talk my mind about Welbeck 'dive' - Wenger See di full draws here Group A: Bayer Leverkusen (Ger), Ludogorets Razgrad (Bul), FC Zurich (Swi), AEK Larnaca (Cyp) Group B: Salzburg (Aut), CELTIC, RB Leipzig (Ger), Rosenborg (Nor) Group C: Zenit St Petersburg (Rus), FC Copenhagen (Den), Bordeaux (Fra), Slavia Pra...
Inside di interview, Moesha say wetin dey ginger her to follow oda women husband na sake of say, economy hard.
Nigeria 2019 elections: EFCC go chook eye inside campaign moni
Di artist wey I see for di music video ehn, dem chill die.
Buhari blame police for security palava Di news wey put Kano on edge on Wednesday make many pipo dey discuss say na di kind gun shooting wey dey happun for America na im happun for di state.
Di law wey dem call Executive Order 5 na one wey di Nigerian government expect say e go encourage growth for di different areas of di economy.
Coronavirus lockdown: Wetin you fit do and no do for Delta afta goment comot ban on movement
Right now, dis four ladies - Seun Adigun, Akuoma Omeoga, Ngozi Owumere and Simidele Adeagbo - na im dey fly Nigeria flag for di sport.
Fruit garden market traders for Port Harcourt say dem loss evritin for Thursday fire
"I still go to notice boards wia dem dey advertise jobs," im tok.
According to media reports, oda kind of punishment for di company include to drink toilet water or vinegar and to shave di hair of di worker wey no meet target.
Di General Managing Director for NNPC, Mele Kyari tok dis one on 31 August afta local tori report say di Abura Crude Trunk line wey di company dey manage don explode.
Wia dis foto come from, Instagram/Osita Iheme No be new tin say if you sabi use social media, den you go also dey use memes especially for places like Twitter.