text stringlengths 21 14k |
|---|
Edward Adamu: President Muhammadu Buhari don choose new oga of AMCON to replace Muiz Banire 10 December 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@cibnigeria Wetin we call dis foto, Edward Adamu from Gombe State, North Eastern Nigeria President Muhammadu Buhari on Tuesday choose Edward Adamu as di new Chairman of di Asset M... |
Women get until Thursday to apply for positions with di rank of soldier for areas like Riyadh, Mecca, al-Qassim and Medina. |
Milan show plenty quality as dem return to European football, dem thrash Austria Wien 1-5. |
Das papa na im convince am to start di sport, and since then, im don dey make steady progress. |
According to Stanzel, even former chancellor Helmut Kohl, before im die, feel say Ms Merkel betray am. |
On Saturday, we come out come tok give young ladies on how dem go dey waka for di state as we dey wait make police find di killer, Ms Jumbo add. |
Messi bless Camp Nou na im fans dey hala Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Messi score two goal for di match Skip Twitter post, 1 White walkers chasing Messi pic.twitter.com/4SNWmi7VZd— nebdialahanihani (@popelolo1) April 17, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #Messi this season: UC... |
Wia dis foto come from, OC Ukeje/Facebook Wetin we call dis foto, Vanessa Nzediegwu dey centre for dis movie. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram attack Governor Babagana Zulum: How di islamist group try to 'kill' Borno state govnor30th July 2020 Boko Haram attack: Dem kill 81 pipo come kidnap seven for Borno, northeast Nigeria11th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fu... |
Police don arrest one 29-year-old man after dem shoot am for Lower Manhattan. |
Wow moments from Beyonce Black is King visual album Di song na part of her Black is King visual album, wey dey based on tracks from di Lion King: the Gift, di soundtrack from di 2019 film remake of Lion King. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari (r) and im deputy Yemi Osinbajo dey united Presido Buhari don already declare sha and na Osinbajo go follow am contest as running mate. |
INEC go start work on di petition within 90 days from wen dem receive di petition. |
10 top stars to expect for 'The Experience 13' Kuti go drag di award wit oda nominees wey include; Bombino (Niger Republic), Fatoumata Diawara (Mali), di Soweto Gospel Choir (South Africa) and Yiddish Glory (Canada). |
Another thing we de for inside dis tori Yoweri Museveni: Na natural hair make you African model?20th December 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hou... |
Na for August 2019 weh military court sentence de ten separatists leaders. |
ardinal Tumi - Why organisers for Cameroon Anglophone meeting shift'am - Cardinal Tumi 20 November 2018 Wia dis foto come from, Eric VANDEVILLE Wetin we call dis foto, Cardinal Tumi for Rome Organisers for Anglophone General Conference weh e for open way for shiddon tok, solve de crisis for Northwest and Southwest regi... |
Posted at 13:28 4 October 202013:28 4 October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols Di ban go take place wit immediate effect.Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Another thing we de for inside dis tori Yomi Shogunle dey for hot water as Nigerians wan pursue di police oga from Twitter27th July 2018 Video, Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window'3rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informat... |
See dem here - School resumption in Lagos state: JSS 3 and SSS 3 students go resume school but wit conditions - See dem here 3 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/GboyegaAkosile Wetin we call dis foto, Govnor Sanwo-Olu set di new conditions on Thursday. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Many people don talk say dem no get faith for all di talk-talk of President Buhari on top anti-corruption mata if dis kain thing fit happen. |
As na young pipo weh deh still get big imagination, and di form who deh wan bi, we also teach dem exercises for keep dia mind present and happy, push away negative thought", she tok. |
Nigeria: After N2m fumigation, rat chase President Buhari for office Na so social media catch fire. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Dis na di first feem of di Grammy Award winner Cardi B wey don open before about how she take start to dey strip to escape poverty and domestic violence. |
Wilder na im hold di WBC belt and e don tey wey Joshua dey put eye for dat one. |
Wia dis foto come from, @APCNigeria Wetin we call dis foto, Answer wey di account dey give pipo Another thing we de for inside dis tori Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Buhari Government for 15 Tweets from 20171st January 2018 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017 Top Tori FG ban ... |
WhatsApp wan limit message-sharing to fight fake news |
Local police confirm say 29 others get injury for di attack. |
Another thing we de for inside dis tori New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young ... |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Game of Thrones producers dey vex for Donald Trump foto3rd November 2018 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Top Tori Buhari okay special sa... |
Burundi on dia part need to win to keep dia hope alive for di competition. |
Until one nice Muslim man come help me press di wound." |
Another thing we de for inside dis tori Tolulope Arotile burial: Video and pictures in military cemetery for Nigeria first female combat helicopter pilot23rd July 2020 Big Brother Naija 2020 housemates names: Kaisha cry for BBNaija diary room - See why Aisha Umaru di only Hausa female contestant of Season 5 burst into ... |
Dem kick Yehuda Yosef Adler, im wife Jennie and dia young daughter comot from di flight to Detroit last January. |
Five ways you fit fix fine-fine nails without damage Dis informate na according to three pipo wey dey familiar wit di mata afta di first time Presido Buhari meet wit Presido Trump for April. |
South African government News Agency don talk say na three policemen dem first kill for di station. |
Another thing we de for inside dis tori Revolution protest: Why DSS never release Omoyele Sowore20th November 2019 #RevolutionNow protest: Nigeria goment knack Sowore with treason charges21st September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal59 minutes wey don p... |
For dis interview with BBC Pidgin, im open mouth yan wetin true-true happun dat time and how e take overcome. |
Rivers State news today: How Gov Wike new lockdown rules go affect you Karina Igonikon , Port Harcourt 21 May 2020 From 6am on Thursday 21 May, 2020 pipo wey dey live and do business for Port Harcourt and Obio/Akpor local Goment for Rivers State fit wakabout as di goment relax di lockdown for six days but e get rules d... |
World Cup 2018: Which team dress pass Ghana (South Africa 2010), Senegal (Korea/Japan 2002) and Cameroon (Italy 1990) na di only African kontris wey don enta quater finals for di World Cup before. |
America say new visa fee for Nigerians go remain America sama Nigeria new visa fee as do-me-I-do-you Im administration say di new travel policy dey necessary to safeguard US national security and public health. |
Do we need to look elsewhere for the recent spike in killings in our nation? |
One of dia favourite one na say dem no want make any man come visit. |
Na di life wey Fatuma Abdulkadir Adan for live. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: WHO, NCDC, Medical experts advice West Africans on how dem fit protect themselves against di COVID-19 disease26th February 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as... |
Nigeria Henry Onyekuru and Simeon Nwankwo score di goals for di Super Eagles before Kpah Sherman score di Lone Stars only goal. |
Oga Obiang, wey come to power for 1979 and don so far dey office pass Mugabe 30-year tok say Mugabe "na leader wey dem no fit compare with any leader for African continent" "Di pipo of Zimbabwe go forever dey grateful say e take land from di whites and give im pipo," e tok. |
"Why dem no get enough soldiers round? |
Some Nigerians dey pack car sleep for filling station and odas go carry plenty jerry can come Fuel scarcity don dey hama Nigerians since December 2017. |
She say oda issues dey like, partners wey no dey do dia own part for di business and wen "one of di partners for di business fit go do sometin wey go affect evribodi wey dey di oda partners." |
Another thing we de for inside dis tori Man City vs West Ham: Bad weather force Premier League to cancel Sunday match9th February 2020 Samson Siasia: Fifa don ban di former Nigeria international player for life sake of bribe16th August 2019 Samson Siasia: Three African sportsmen wey don chop life ban from Fifa20th Augu... |
Na video for social media show di guy dey chill with im friends as dem dey welcome am home. |
Also she tok say, "make you withdraw wetin you need so temptation no hit for head say make you spend more than you budget." |
oronavirus: Meet di dogs wey UK goment wan train to smell coronavirus 19 May 2020 Wia dis foto come from, Medical Detection Dogs Wetin we call dis foto, Meet Norman, Digby, Storm, Star, Jasper and Asher - di six dogs wey go do training to smell coronavirus Test don begin for Britain to see if dogs fit use dia ogbonge n... |
"I wan make young people take di next step, join political party dem, to change things" Another thing we de for inside dis tori Kenya Elections: ' I no Use any Money Win' - Mwirigi31st August 2017 Sebastian Kurz: Austrian politician wey fit become world youngest leader16th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit ... |
Ever since, di papa-of-three don ginger di crowd with talk-talk of economic empowerment for all of dem. |
Ghanaians watch 7 hour nkuto vetting den 181 bullets den take fire am as questions, but like in name "Killer Nkuto" never back down as he return stronger. |
AFOTY 2018 Nominee Thomas Partey: My papa sell im tins to buy me football boot Dem no support media player for your device AFOTY 2018 Nominee Thomas Partey: My papa sell im tins to buy me football boot 21 November 2018 Thomas Partey na one of di nominees for di BBC African Footballer of di Year 2018 award and dis na we... |
5 ways wey no pure to take sack pesin 9. |
Di Governor of Edo State, Godwin Obaseki na im bin announce di decision of National Economic Council to spend $1 bn from the ECA to take stop di terrorist group for northeast region. |
Dis win alongside victories for oda sport events don see Nigeria win 40 gold medals so far for di Games. |
Di event dey celebrates di imperfection wey make all dogs special and unique. |
City manager Pep Guardiola spending on defenders and goalkeeper since di end of last season don reach $303.7m, if you add di 23-year-old arrival join. |
As part of di new changes, Instagram wan test "private like counts" features wey go hide di "likes" wey any post get from viewers, but na only di account owner fit see di "likes." |
Saudi Arabia: Women go jolli if dis 5 things change |
https://t.co/UfyaxbTjVR— Abike Dabiri-Erewa (@abikedabiri) August 15, 2019 End of Twitter post, 1 Tori be say Pastor Nwajueze bin die as im dey run from Chinese security operatives on top immigration mata. |
Police arrest Mary Yakubu, di suspected child trafficker for Bali motor park as she bin wan cari di 23 pikin dem enta motor go wia nobodi sabi. |
Sex and di sugar daddy Dem no support media player for your device Sex and di sugar daddy 1 September 2018 For Africa, more and more young women dey use sugar daddies pay for lifestyle wey dem fit post for social media. |
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house27th May 2020 Update on school resumption in Nigeria: See di latest on wetin dey happun ontop school reopening8th June 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922n... |
Reality bin hit Dan Price bin wen im find out say one of im padi Valerie wey dey very hardworking, dey struggle to pay her house rent. |
I no stop anybodi wey wan be president", Duration 2,0421st January 2019 Nigeria 2019 Election Word Dictionary22nd January 2019 1:32 Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass, Duration 1,3217th August 2018. |
Di Mother of di December 16 gangrape victim add. |
End of Facebook post, 1 Di Govnor of Cross River State, Professor Ben Ayade wey open di event tok say di pageant focus on top wetin African pipo consider say dey beautiful and wetin African man suppose know and expect from African woman. |
В мене в спальні стояв важкий металевий будильник і одного разу дуже зацікавив мою маленьку доньку. |
I stay the course..not over yet. |
Food like cake Small-small pieces of chicken, meat and fish wey dem cook. |
As e be so, Britain Prime Minister Theresa May don join mouth for inside talk-talk say woman suppose do James Bond. |
Maigari na before-before chairman of Bauchi State Football Association. |
Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate Ghana: Report say 35% of malaria drugs na low standard Although dem fit use di substance protect stored grains from rodents, e no be household chemical, rather dis particular pesticide be for only industrial use. |
: @jas @aidan @aaronjonferguson A post shared by Will Smith (@willsmith) on Jul 12, 2018 at 10:25am PDT End of Instagram post, 1 Apart from all di remix wey im don do for im pikin, Jaden Smith song, "Icon", im join bodi for di official song for World Cup fit be im big show say e wan enta back hip-hop. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Brexit na e comot former UK Prime Minister David Cameron from office in 2016 Mrs May tok say to change leader go ''put di future of Britain inside risk and cause confusion wey e no need''. |
Michael Jackson pikin Paris and oda family wey neva tok anytin to defend am |
Rape: How one 61 year old man 'sleep with and impregnate' im daughter for Lagos |
Washington Post, CNN, Politico and other tori people bin broadcast say for inside private meeting wey im do with lawmakers on Thursday on top migration mata, im say "why we dey allow all dis people from shithole country to come here?" |
Jacob Zuma future as South Africa president dey under threat, as senior politicians dey do emergency meeting on top im mata. |
In fact, e no find any good evidence at all." |
Wia dis foto come from, Getty Images Police make sure say fans no gada outside. |
Another thing we de for inside dis tori Na cloth I dey use do sanitary pad - secondary school girl30th May 2018 1:00 Video, Nigeria: Di girl wey dey dash sanitary pads to young girls, Duration 1,0021st March 2018 Every girl deserve right to free sanitary hygiene products - Karo21st March 2018 De one we dem don look 2:2... |
Skip Twitter post, 2 One curfew too many for NWR. |
ope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan 12 April 2019 Wia dis foto come from, Pacific Press Di news and video of how Pope Francis kiss di feet of South Sudan rivals leaders during one two-day spiritual retreat for Vatican, don warm di heart of pipo all ova di ... |
See di live result of di Osun state govnorship election rerun for here Oga Adagunodo cari blame put for di head of dia rival di All Progressive Party (APC) for di 'election wayo' afta im claim say APC thugs no gree make pipo for Orolu, Ife North and Ife South local goments vote. |
Senator Melaye na one pesin wey dey face plenti political wahala. |
How 'house-boys' connive stab MD of Maersk Nigeria, kill im wife inside dia house Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer' But di trial judge, Justice Adolphus Enebeli come explain for am say no be now im suppose tok as time go come wen im too go give im own evidence for di mata. |
Dangote don become di 64th richest pesin for world |
Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Wia dis foto come from, Andrew Esiebo Images from Alexandre Bancharel, Amah Ayivi, Andrew Esiebo and Ijeoma Ndukwe. |
Ghana Health Service discharge 49 coronavirus patients go house for home management. |
However wit this election, fear don dey again say e fit lead to second round of coronavirus spread. |
For inside statement, di defence headquarters say all security agencies dey ready kampe to fight any crime. |
For same Imo State, pensioners dey cry say goment no gree pay dem ova 52 months pension wey dem dey owe dem. |
Patricia Scotland tell Cameroonians say peace, unity and respect for human rights for every single commonwealth citizen na deh message weh yi di send for dem. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.