text stringlengths 21 14k |
|---|
But still I dey lonely and I no think our relationship fit survive dis Covid -19 period because I stop to dey see am four weeks ago. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Referee Robert Byrd stop di fight after one minute and five seconds for round 10 Persin fit argue say di time referee Robert Byrd stop di fight too early because McGregor still get small stamina and all di points wey im don collect for fit help am win di fight. |
Embiid shoot 46-point, get 15-rebound, seven-assist, and seven-block. |
She bin talk dis one as dem dey arrange to watch British actress Jodie Whittaker as she go be di first woman to act as female "Doctor Who" - wey be English season film from Christmas Day. |
"Dis sexual offence courts go get prosecutors with better training and experience wey go talk with survivors, give dem support and make sure say no delay dey di cases." |
Some photo of di building wey collapse Wetin we call dis foto, Di school building don collapse before, according to residents. |
Many fans enta social media to react to di couple relationship mata for inside di Big Brother Naija lockdown house. |
I only posted dis one just because we Tacha fans decided to contribute to support her. |
For 2020, di tax on top one stick of cigar go be N2.90k, then pack of 20 stick of cigar go get like N58 tax on top am. |
If you no fit ansa di qweshion, three tins about Coza, security go bounce you for gate. |
Nigerians dey para on top how JAMB staff say na snake swallow N36 million scratch card money.11th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration ... |
But e get one player Alexander Zverev, im record for hard court dey very good (e be like) 10-1 for this season; im fit do well too." |
Social media don choose 'Nigeria man of di year' Xenophobia: 314 Nigerians don land from South Africa "My goment don take action to prevent a repeat of do-me-I-do-you attack on South Africa businesses and we call on President Ramaphosa administration to do di same with regards to attacks on foreign nationals wey dey So... |
Rich businessman Alexander Chika Okafor, wey madam Mohammed invite come presidential villa, dey accuse her say she kolobi from am N150m ($414,000, £323,000) ontop one property for Lagos, di secret service tok. |
E dey retrace di route wey im and im forces take for 1986, wen dem seize power from Idi Amin and Milton Obote. |
Cut those who start with tedious "look, he was a really bad man" throat clearing. |
Im try to escape but na so dem catch am, hand am over to another gang wey dey run cannabis farm. |
Another thing we de for inside dis tori Why IPOB supporters protest near wia Buhari dey for London19th April 2018 Nigeria: Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall12th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?20 minutes wey don pass Info... |
"Govnor Rimi also attempt am for 1982 and when one new govnor, Sabo Bakin Zuwo assume office, im cancel di whole thing because majority of Kano pipo sabi say e no dey right and pesin don tamper with dia history. |
NDC Manifesto: John Mahama promise Ghanaians one million jobs, okada legalisation |
Posted at 6:12 16 February 20196:12 16 February 2019 Nigerians dey provoke as INEC postpone election Many Nigerians wey bin don prepare to vote on Saturday, dey provoke give INEC and di chairmo Prof. Mahmood Yakubu afta dem postpone election by one week. |
pic.twitter.com/TebUrNlTx3— Postsubman (@Postsubman) August 5, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Yesterday the explosion in Beirut and today in UAE a huge fire broke out in a market located in the city of Ajman ... |
Bella Thorne become di first to make $1million on OnlyFans in one day Cardi B attack Melania Trump, share her naked foto for social media Inside di video wey BBC Pidgin see, Pat dey rock wit some kain skimpy underwear as she twerk inside her room during di Instagram Live. |
Di song name na 'Flower of di Universe' and e don dey sweet many people for belle as Adu voice just dey coole-bodi. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some Liberians dey give reason say na because of di Christmas and some other things na im make plenty people no come out to vote. |
This is about the best shade I have seen this year Red blood#GTBankFashionWeekend pic.twitter.com/EsUOgAlPs9— Blecyn (@Blecyn1) November 10, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Sterling Bank is a very stubborn child, how can you do this to your elder? |
King as President na di best tin wey fit happen to Nigeria"14th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua... |
Kwanee say Amnesty International no dey lie: "All di thing wey bin make Shell angry be say Ogoni people no bin allow dem make dem take dia oil, so dem come follow federal government dat time under (General Sani) Abacha begin dey kill our people." |
Another thing we de for inside dis tori Zinedine Zidane waka leave Real Madrid afta e win Champions League 3 times back-to-back31st May 2018 Julen Lopetegui: Real Madrid don name Spain manager as dia new head coach12th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment b... |
Another thing we de for inside dis tori 2:31 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop, Duration 2,3124th August 2018 1:00 Video, Ezeanyika Anthony: Di Currency Artist, Duration 1,0018th March 2019 1:57 Video, Valentine's Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you, Duration 1,5714th F... |
Ogbonge Nigeria lawyer Femi Falana, wey dey represent Sowore, reply late di same say on 8 November say: "SSS decide not to release our clients to our lawyers afta dem wait in vain for di agency headquarters for no less than 4 hours," according wetin local tori The Cable quote for am. |
Accra Region Commander of the Ghana Police Service, DCOP Afful Boakye-Yiadom explain say dis be very necessary sake of sexual activities dey affect energy levels of officers so say dem fit be active on duty for de elections. |
Women fit delay menopause for 20 years - Findings E show one study from di University of Pennsylvania wey identify a link between social media use and reduced wellbeing. |
Di goalkeeper no gree make Willy Caballero substitute am for Wembley. |
Dis equipment - like mobile phones, laptop computers and printers - na di ones wey di EU demsef use for dia election monitoring work and now dem wan take am appreciate corpers wey do temporary work (ad-hoc staff) or do voter education work for for dia "contribution and sacrifice". |
Our own for Nigeria don dabaru pass dat $1.90 a day because e get some places wey I don enta, see mama wey she and her pikin dem neva chop reach two days. |
BBC Africa security tori pesin Tomi Oladipo chook eye for dis katakata way dey grow. |
@inecnigeria, reject electoral banditry!— Kola Ologbondiyan (@officialKolaO) September 27, 2018 End of Twitter post, 3 INEC bin declare say di election wey dem do for Saturday, 22 September dey inconclusive afta di returning officer Professor Adeola Afuwape announce say PDP get 254, 698 votes while di candidate of di A... |
"Next week, wen di President presents im budget, di American pipo go see di naked reality of im agenda." |
Until Kyari die of coronavirus on 17th April, 2020, n aim hold di position. |
But World Health Organization say na wen dem process am put am for tin can, na im e turn to somtin wey fit cause cancer. |
Dem kill her along wit Nigerian man, Matthew Oguche. |
Why South Africa court sama Nigerians life in prison |
Another thing we de for inside dis tori Niger Delta Avengers don threaten fresh attack to burst Nigeria oil pipeline17th January 2018 We never know who attack our office - EFCC16th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
But someone call her for business wey en female friend say she go take de lead in de bathroom. |
China wan change law to make dia leader Xi Jinping tey for power |
Somali civil society groups don even call for protests against Trump's decision. |
Di statement come add say any reference say di officers bin dey dia without di directive of di Commissioner of Police or Inspector General of Police no be true so make pipo no regard am. |
But no be only factories and services suffer from Covid-19, agriculture dey hear dia own ween because of lack of labour. |
Another thing we de for inside dis tori Deontay Wilder say im ready for Anthony Joshua afta im beat Ortiz4th March 2018 Deontay Wilder knock out Luis Ortiz to defend im WBC world title24th November 2019 Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder say Anthony Joshua ... |
Lebanese nationals wey wan move $890,000 cash jam 'bad luck' for Nigeria airport How to use your phone get your Nigerian National ID card Dem go also do anoda test wen dem reach airport and di result go comot within 30 minutes. |
Lagos State goment say make fuel tankers dey pass only road for trailers 9 pipo die for tanker explosion for Lagos Tori be say fire service don land for di area and dem don kwench di fire. |
Meanwhile di wife of di Senate President Toyin Saraki don reply oga Moshood ontop twitter. |
"Na like 268 pipo na im one estate agent dupe for Ketu-Alepere… and about one month ago, anoda one dupe 70 pipo for Gbagada ontop 5-bedroom house," according to Special Adviser to Lagos govnor on Housing madam Toke Benson-Awoyinka ontop why e dey important for goment to chook hand. |
Na Giroud di German club bin dey cut eye for, but di France International say im no dey interested for dat waka say im wan stay for London. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 But no be evribodi too gbadun wetin im do. |
Who Edward Colston be, why dem tear down im statue wey don stand for 125 years? |
Wia dis foto come from, Twitter Wia dis foto come from, Twitter Wia dis foto come from, Twitter Premier League just start to dey allow clubs get extra sponsorship for di sleeve of jersey. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One young Congolese festival-goer paint im face during the Amani Festival wey mean peace for Swahili. |
Nigerians talk dia own on top Obasanjo coalition movement |
Skip Twitter post, 10 Why is Regina Daniels mum presenting an award at the headies??? |
Nigeria Bar Association reaction According to di current president of di Nigeria Bar Association Paul Usoro, di case na one of "consistent assault by agencies of di federal goment of Nigeria against di legislature and judiciary. |
Another thing we de for inside dis tori Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court22nd March 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Charly Boy Vs Deji Adeyanju: 'I only collect money for my song'22nd M... |
Dr Chris Ngige: Send one of di surplus doctors come our side |
If pesin no plan and space dem pikin e fit lead to slow growth for di pikin, na wetin Undelikwo tok. |
We go dey update una as we gada more informate Another thing we de for inside dis tori Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here5th August 2020 Dubai fire outbreak: Ajman market dey burn ... |
Food go be big issue sake of di coronavirus, wetin pipo wey get plenti fit do to help pipo in need? |
De rights group say videos helep for testify weti weh deh victims dem tok. |
Denis Onyango (Uganda & Mamelodi Sundowns) 11. |
For survive for traffic many pipo prefer Bensikin (okada). |
This will make you stand a better chance to speak with the power and authority that we gave you through our votes. |
Who go replace Ibrahim Magu: Muhammed umar, Abba Kyari, and odas wey fit take ova from di EFCC boss on suspension |
E no waste time before Amaka notice say she no fit see any picture for di Instagram page again. |
But dis new ruling mean say Lee go die by lethal injection, afta di appeal court overturn di decision by one lower court to march brake ontop di Lee execution. |
Di actor confess say e dey hard to turn down big money wey dem offer am for action films but because of old age im must retire. |
Former Prime Minister David Cameron don dey cari me for mind |
Posted at 9:25 7 February 20199:25 7 February 2019 Post update Quote Message: I don run business successfully, I don commission study to check how tins be for Delta and so now I believe say I get di experience to change tins. |
News of the birth don even reach her elder sister, Venus Williams, wey dey play for the U.S Open wey dey happen now. |
For di statement wey di UN refugee agency release today, dem say most of dis Cameroon people don bin submit asylum claims give Nigeria so dat dem go fit dey di country. |
Di Blues go play Watford after Bournemouth beat dem 3-0 on Wednesday. |
Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees Refugee matter be news to me - US Ambassador US Ambassador to Ghana, Robert Jackson tell tori people say dis refugee matter wey di Foreign Affairs Minister talk be news to am sake of he no know sey something like dat dey saf. |
Still, pipo no like how winners on di night no show to collect dia award. |
Another thing we de for inside dis tori Benue church attack: Di tin dey satanic - Buhari25th April 2018 Nigeria: Gunmen don kill six pipo for Kaduna attack30th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di you... |
Conspiracy theories One of di famous pastors na Prophet TB Joshua, wey last month say God tell am say coronavirus pandemic go end by 27 March just few days before federal goment order say make dem lockdown Lagos , Ogun and Abuja. |
Pipo wey dey live for di Rainbow Town area of Port Harcourt tell BBC Pidgin say na last week dem demolish di building. |
Nigeria Vice President Yemi Osinbajo don tell BBC Pidgin say goment dey chook eye inside demand of di pipo to end di Special Anti-Robbery Squad (SARS) ontop tori say dem dey do anyhow. |
But e dey employ journalists to decide which stories to display and how dem go present am. |
Wia dis foto come from, Getty Images "Frustration catch am because she never reach orgasm during sex before," (wit penetration sex), tok Kim Wallen, professor of behavioural neuroendocrinology for Emory University, Georgia (USA). |
The government cannot stop us from talking. |
Symptoms of Bipolar disorder Pipo wey get bipolar disorder dey experience two symptoms: Depression - Feeling of sadness, low and unworthy Psychosis or mania - Overactive, energy, happy. |
Odas wey also win award South African rapper and songwriter, Nadia Nakai Kandava, win di Best Female Artiste for Southern Africa and best African rapper/lyricist Joeboy win di best African Duo or Group inside African Pop for im song "Baby" DJ Spinall win di African DJ of di Year. |
Which kain religion be dat ? |
Di Kaduna State Universal Basic Education Board (SUBEB) don talk say teachers wey feel dem try for di test but dem still fail, make dem show for dia office come complain. |
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of di Year 2017: Mohammed Salah don win am Mohamed Salah beat Pierre-Emerick Aubameyang, Naby Keita, Sadio Mané and Victor Moses to win BBC African Footballer of di Year 2017.11th December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup arti... |
Communication minister and goment tok-tok pesin, Rene Emmanuel Sadi say about 20 secessionist put fire for Kumba district hospital. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri9th May 2018 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Wetin you suppose know about monkeypox virus5th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patro... |
Kano: Police dey investigate after mosquito insecticide 'kill' three sisters |
Okrika boat accident: Police don see dead bodi of two pikin wey miss |
Wetin we call dis foto, Na dia work di make di street clean but nobody send dem Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Federal Court say dem fit cancel im case7th February 2018 Macron dey come Nigeria to follow ginger creativity7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli... |
Another thing we de for inside dis tori Ghana doctors do brain surgery on patient but for de first time dem no cut en skull8th April 2019 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.