text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 2 And I got the maddest surprise!! |
Im thank e fans for being loyal and patient as im team "no go sleep until di album come out". |
Police do I no go gree for Maiduguri "We don pay salaries, emolument and oda allowance. |
Meanwhile, di National Labour Congress and di Trade Union Congress don announce say dia hand no dey di protest. |
Only 100m as it's 100naira— paul (@Popoola_Paul77) May 4, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Police carry di senator go court say im wan kill imself3rd May 2018 Dino Melaye don land Kogi State inside police ambulance3rd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di '... |
2019 UTME: See di JAMB approved CBT centres dem wey near your domot 10 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Joint Admissions Matriculations Board (JAMB) don open di sales of forms for di 2019 examinations for Nigeria from Thursday, January, 10 till February 21, 2019. |
Di new things be Archive and Highlights. |
Another thing we de for inside dis tori Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Fifa Fatma Samoura go join Caf run African football from August20th June 2019 France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 France 2019 Women World Cup : Tins you suppo... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prison riot: Group say security torture prisoners20th August 2019 Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youth... |
Bread wey dem garnish wit cockroach don land dinning table |
Di two-minute clip wey dei comedian release on Saturday don go viral wit various reactions from social media users. |
E happun again for March 2019, court for di kontri send three young girl go prison sake of say dem draw jaga jaga on top im pishure for dia schoolbook. |
oronavirus-Virus: Pipo wey dey quarantine dey increase for Nigeria 1 March 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@profakinabayomi Wetin we call dis foto, Di commissioner of Health for im visit to di Italian man wey bring corona virus come Nigeria "We no fit give specific number of di pipo wey dey quarantine because di n... |
We Are Most Amused And Amazed. |
As im career dey blow dey go, sotay e don become one of di most successful musicians for America, na so im name dey change. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kepa Arrizabalaga and oda goalkeepers wey cost well-well for football8th August 2018 Video, U20 Women World Cup: Why pipo for Nigeria no dey watch7th August 2018 Man City v Chelsea Community Shield 2018: Why e no show for satellite TV5t... |
Madam Kadji start vote for 20 year and now weh e don reach 62, e di still vote. |
''Make l no like you, any competition wey BBC dey do fit open big door for you'' Asiyanbi add put. |
Colonel Mbezoa Abega Epse Eko Eko military court president take dis decision afta goment lawyers bin request say make de case komot from open court go for chambers. |
Dem dey shout for area say gay pesin dey di house and say dem must kill am." |
Another thing we de for inside dis tori Watford vs Chelsea: Conte dey under pressure after im team chop 4-16th February 2018 Olivier Giroud don join Chelsea31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tu... |
She say as di magazine just launch Vogue Arabia, Africa na di next. |
21, 000 megawatts electricity within one year - Di publisher wey wan be presido for use dis debate argue why Nigeria still dey maintain averagely 3000 megawatts wen di konrei suppose don pass dis level. |
AFCON Round of 16: Osaze Odemwingie criticise defence tactics of Nigeria Super Eagles coach Gernot Rohr 4 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Peter Odemwingie retire from playing football for April 2019 Former Super Eagles Striker Osaze Peter Odemwingie don criticise di defence tactic... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Minister Kachikwu don talk why fuel queues fit continue23rd February 2018 Fuel don dey come small-small but transport wahala still dey19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di... |
Di first week of October na something wey top experts for world dey look forward to, because na dis time dem go know whether dem dey among winners of di Nobel Prize. |
Rest well Sir,Ghana and Africa is proud of you. |
Bukola Saraki and Kwara State govnor deny police accuse say dem get hand for Offa robbery Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation According to tok-tok pesin of police Jimoh Moshood, dia investigation show say Ayoade Akinnibosun aka AY, Ibukunle Ogunleye aka Arrow and Adeola Abraham bin follow Sar... |
They are currently under medical treatment in hospital.https://t.co/L3967zYaps pic.twitter.com/a82CMavTFi— Mimi237 (@Mimimefo237) November 5, 2018 End of Twitter post, 1 CDC statement say deh cut two fingers for one male worker, put wound for buttocks for anoda worker with gunshot, and plenti cuts for two oda workers. |
na one of di mata wey sabi pipo dey discuss for dis week UN World Health Assembly. |
White tigers no too common for south and east Asia again. |
Wit less than three weeks to write di examination, stakeholders for di kontri education sector dey worry if candidates go fit perform well for di examination as schools don dey lockdown for more than three months sake of di coronvirus pandemic. |
Who be Sadiya Umar Farouq 'Buhari wedding tori no be true' "I record di video as evidence to use against di first lady." |
Im most recent customer na popular Nollywood actress Adunni Ade. |
Although no universal agreement ontop wia di virus from come. |
Obi still tok say e dey wrong to attack priests based on wetin dem tok for altar and im encourage pipo mak dem remember to dey pray for priests. |
Di Pope say sexual abuse of nuns na ongoing problem but e dey happun mostly for "certain congregations, mainly for di new ones". |
Argentina go start dia campaign to qualify for di 2022 World Cup for March 2020. |
Ah create plenti feelings for Cameroonians and ah get love for give dem back". |
Another thing we de for inside dis tori Sudan crisis: Omar al-Bashir bin keep $130m cash for house21st April 2019 AU don give Sudan military final warning16th April 2019 Pope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan12th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit i... |
Why Africa dey rush China Buhari borrow borrow don cari Nigeria gbese reach N23 trillion President Buhari just collect new loan of 328m dollars from China. |
Coronavirus lockdown: Nigeria goment want Lagos, Abuja pipo to stay for house sake of Covid-19 outbreak |
Ronaldo no go face charges ontop alleged rape 22 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Football star Cristiano Ronaldo no go face charges afta im accuse of sexual assault, US prosecutors bin announce. |
Schools - and in particular primary schools - no just dey provide education for rural areas but di authorities also dey use dem to make sure say girls no dey married off young and dem no by force boys to go work for farms. |
Tyson Fury former trainer Ben Davison, tweet say na good decision Wilder corner take to trow in di tower. |
According to NDC General Secretary, Asiedu Nketia, after dem hear sey Police now get arrest warrant dem decide sey dem go cooperate plus dem. |
Wia dis foto come from, @realRochas/TWITTER Wetin we call dis foto, Former Imo State Govnor Senator Rochas Okorocha Rochas Okorocha na di former govnor of Imo state and di senator dey represent Imo West Senatorial district for di 9th Nigerians Senate. |
Di beauty of Liberian girls shack late pop star, Michael Jackson sotey im drop hit single, 'Liberian Girl' from im 1987 album, Bad. |
Mr Chidebe say im go dis meeting because im get believe say di kain things im go get from di foundation like money, training and people im fit meet, go help di cancer organisation wey im just start. |
#FACupFinal— Atiku Abubakar (@atiku) August 1, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Arsenal have made us proud, today. |
Marcel Namata Diteng, take command as DO for Batibo for number 20 day for September last year and e bi just di know deh area wen deh kidnap e. Another thing we de for inside dis tori Anglophone regions for Cameroon don celebrate Youth Day inside violence12th February 2018 Anglophone Crisis: Ambazonian forces send video... |
So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock. |
Skip Twitter post, 1 Kwa siku moja tukabadilishana kazi ili a-enjoy birthday yake kwa amani pic.twitter.com/Ch10m4GW7i— Idris Sultan (@IdrisSultan) October 30, 2019 End of Twitter post, 1 Im write for Swahili: "We swap roles for one day so im fit enjoy im birthday in peace." |
Im fight for Bonny, Ohafia, Okom, Ozuabam and for Arochukwu wen di war end. |
Before then he served as Fed Comm for: - Economic Development - Works - Internal Affairs - Pensions - Commerce & Industries— tolu ogunlesi (@toluogunlesi) December 28, 2018 End of Twitter post, 3 Late Shagari become Nigeria first presido under democracy from 1979 to 1983 afta e collect power from General Olusegun Obasa... |
But SEC tok say any pesin wey deal with dis digital assests under dis conditions go still need do initial assessment filing and na dem go decide if dem be securities. |
Iheanacho goal carri Leicester enta FA Cup fifth round |
For decades now, di quality of education for Nigeria don kpafuka and so Honourable Sergius Osei Ogun from Edo state bin want make dem enact law wey go force goment officials pikin dem to go only public school sake di mata. |
Ghana go distribute blood den drugs plus drones |
Skip Twitter post, 1 "We are expressing our interest for the #COVID19 vaccine so that we will have the opportunity to work elaborately". |
But pipo wey dey stay di area tell BBC say all di pipo wey bin dey inside don comot now. |
Cameroon Health and Demographic Survey, DHS show say deh force 21 percent for woman for first sex for Cameroon. |
Di Pope say need dey for ministers wey fit understand di Amazon needs and cultures. |
Jekein Lato-Unah tok say dem dey plan to do more marches for Balogun and Oshodi markets plus including meetings weda na weekly or monthly to take teach pipo about dis harassment mata. |
Manchester vs Liverpool: How di ogbonge match take happun for social media German club reject Pogba to play for dem Moriba na former international herself wit di Guinea women team. |
- Quiz of di Week - BBC Pidgin 16 March 2018 Sorry, we can’t display this part of the story on this lightweight mobile page.View the full version of the page to see all the content. |
And secondly, most of di goods wey pipo dey use for di kontri, na import dem dey import am and na sake of dis di goment dey try make dem no restrict flight. |
Wia dis foto come from, NCFRMI Wetin we call dis foto, For October, some Nigerians too return from Libya Ivory Coast, wey bi another West African country arrange for over 200 of dia people to come back. |
France capital city, Paris wey don be one of di top 10 since 2003, move up dis year, while last year fourth most expensive city wey be Hong Kong, jump up three positions to dey among di three. |
Di group dey practice temporary (part time) marriage well well. |
"E get mass 6.5 billion times dat of di Sun. |
#Cameroon #NoToFakeNews— Issa Tchiroma Bakary (@ITBakary) October 25, 2018 End of Twitter post, 1 BBC Pidgin bin report di tori afta we see di message wey oga Bakary sama tori pipo. |
Facebook confam say hackers steal informate of 29 million users Lagos wan take ova Facebook, Twitter E tok for di paper say lawmakers don tell am before say internet companies like Facebook get too much power ova speech dat na why e wan see new laws for four areas wey include harmful content, election integrity, privac... |
Ibrahim Magu: Wetin di removal of EFCC boss go mean for President Muhammadu Buhari fight against corruption |
But afta one ruling by Burundi Constitutional Court, Dem bring di inauguration of Oga Ndayishimiye forward. |
rian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools 4 September 2020 Wia dis foto come from, State House Wetin we call dis foto, Nigeria get more than 75 private universities, according to Nigeria University Commission. |
Make deh no answer insult as e fit make de situation worse, but leave de place. |
Another thing we de for inside dis tori Edo state news: Godwin Obaseki don join People's Democratic Party PDP for dia social media account welcome di governor for inside post afta e pick up e membership card19th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 mi... |
Mr Zuma wey dey face plenty corruption matter don beg people say make dem do peace and accept anybody wey win. |
Twitter is toxic & filled with haters. |
Another thing we de for inside dis tori BBC Akwa Ibom debate: Candidates go dig am out for debate14th January 2019 2019 Elections: INEC don release voting procedure for Nigeria10th January 2019 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 Banky W: Popular Nigeria musician go contest 2019 election11th... |
We go teach you how you go make am come alive again. |
Na so for yi tok e say: "For Germany, some pipo bin bi very rich, di control economy, deh bi na Jews and deh bi ova high-up, for way wey e make Germans dem vex, den one day, wan Hitler kam for pawa put dem for gas chamber… Jean de Dieu Momo compare as deh kill Jews to how deh go kill Maurice Kamto and e party supporter... |
Becos of di way di virus dey spread, e dey important make everybodi practice good respiratory hygiene. |
Some pipo believe say di mosque na to show say di Mourides get money, wey don help dem gain political and cultural influence. |
One of di new ministries na di Ministry of Special Duties. |
Skip Twitter post, 1 Amnesty International is calling on Nigeria Police @PoliceNG to investigate Senator Elisha Abbo (Adamawa North) for alleged assault on staff of an adult shop he patronizes in Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana court charge senior military officer plus civilian suspect wey dey behind alleged coup plot28th September 2019 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making8th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registra... |
Wia dis foto come from, Ikechukwu Oha Army see deadi bodi of Nigeria missing General on Wednessday Nigerian Army finally see di dead body of Idris Alkali di missing General, wey loss since September. |
"Yes di place re-open today because dem don fumigate di place and testing materials wey no dey before don dey available." |
So how we come know about di habits of one of South Africa popular politicians? |
I don dey overwork and I bin want rest, but she say she wan do kerewa. |
Eriksen say; "na game wey suppose make pesin laff; we bin really dey far down, we try to fight back, we just dey lucky." |
Wia dis foto come from, MIN. |
"Dis na di same behaviour wey PDP do when Boko Haram first kidnap Chibok girls," she talk. |
Skip Twitter post, 2 Naa my brother we all go wrong sometimes... |
Di plan be say dem go get court wey go dey specialise to deal with di crime and na ogbonge punishment dey for pipo wey rape or commit any oda sexual offence. |
Meanwhile, some of di pipo wey dem bin don rescue from di collapse building say afta di first treatment dem give dem, hospital pipo discharge dem. |
Wen di two pipo na pikin, two of dem must give consent. |
Na for get lasting solution for katakata for Northwest and Southwest regions dem weh Ambassador Peter Henry Barlerin meet with civil society, clergy, rights groups and representative for ngomna. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.