text
stringlengths
21
14k
rother Naija 2020 housemates: Terry Waya billionaire son Terseer Kiddwaya na contestant for BBNaija season 5 'Lockdown' 22 July 2020 New Informate 24 July 2020 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Terry Waya billionaire son na contestant for Big Brother Naijaa 2020 Lockdown season.
5.Make you plan your lives and cut your cloth according to your size.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Prince Harry, Meghan and dia pikin Archie don land Africa on a 10 day trip23rd September 2019 Video, Meet man wey dey save snakes, oda animals for Lagos24th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical poli...
Ma broda don spend millions, for keep de pikin alife.
‘Make Ghana goment stop foreigners from entering de country’ Akufo-Addo release $100 million to enhance Ghana coronavirus preparation plan Another thing we de for inside dis tori Coronavirus update: Ghana make ready to fight Covid-19 outbreak?12th March 2020 Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghan...
Champions League quarter-final draw Barcelona v Roma Sevilla v Bayern Munich Juventus v Real Madrid Liverpool v Manchester City Another thing we de for inside dis tori Arsenal vs Milan: I go soon talk my mind about Welbeck 'dive' for Europa - Wenger Arsenal nack AC Milan for di Europa league last -16 but na Danny Welbe...
Another thing we de for inside dis tori Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay29th November 2018 Anglican Church for Nigeria dismiss four 'gay pastors'19th May 2019 Everybodi must do HIV test for Zambia18th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open M...
Another thing we de for inside dis tori Press Freedom Day: Three tins wey dey affect tori pipo3rd May 2018 Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 ‘You dey like lizard, we go cripple you’ - Party loyalist warn Ghana journalist1st February 2018...
Three Africans wey rule EPL dis season Algeria na di champion of Africa See di names of nominees wey make Caf Awards list For di women category, Asisat Oshoala beat Ajara Nchout from Cameroon and Thembi Kgatlana from South Africa to win her fourth African Women's Player of the Year.
"We state say dis na lie and e fit ever happen for Glee," dem tok inside statement.
Plenti pipo no dey like dat."
Police later hand ova di pikin give di papa wey return back to come pick her.
Ashley Young has been the complete opposite.
New session first term November 9th to January 22, 2021 with short break in December 2021.
Di chairmo of di Abattoir Butcher Association, Magaji Kata tok say three abattoir workers bin die afta dem sick from diseases wey air pollution cause.
Biggie disqualify Erica immediately from Big Brother House.
Dem go face Norway on Thursday, but wetin many pipo go take remember di game na Cameroon reaction to White goal and Ajara Nchout disallowed goal.
Wia dis foto come from, Senator Jummai Alhassan Wetin we call dis foto, Mama Taraba don tell president Buhari bye-bye, i no work again She later become Minister of Women Affairs for di same year under di Buhari administration before she resign for 2008 to decamp to United Democratic Party ,UDP, sake of say di All Progr...
"Dis minimum wage na matter of law wey na evri five five years we suppose dey review am... Wetin we dey tok na suppose don happun for 2016.
School resumption in Nigeria - See wetin go happun next How Cross River dey plan school resumption on 16 June See Nigerian private universities wey don ready to resume Di guideline dem include say; •All schools must to get hand washing facilities.
Some say Nigeria and Cameroon di fear make secessionist for Nigeria and Cameroon join hands.
Three months pass and di spots begin spread reach other parts of her bodi; she begin dey think say na white leprosy she get and dat na wetin ginger Maduewesi rush go hospital.
Afta Olusola Sakari die for 2012, im pikin, Bukola Saraki continue to dey use di place as political rally ground.
Skip Twitter post, 1 @Variety @JoeOtterson This is not factual.
Morsi, wey be one of di leaders of di Islamist movement Muslim Brotherhood wey dem don ban now, bin dey ansa qweshion ontop accuse say im get hand for espionage, some kain spying tins.
Di opposition parties want two-term limits for presidents, and say make dem carry am go back so Gnassingbe no go fit contest for 2020 and 2025 elections.
While Tejuoso tink about di memorable events of di 90s, im call e wife, wey be co-owner of di shop, to ask for her own.
Ogbonge artists like Ariana Grande, Justin Bieber, Drake, Lady Gaga and John Legend dey part of music stars wey dey shook eye for di award.
Di only wahala wey she say dey dia be say if na generator pipo dey use power dia house, e go cause serious pollution come even spoil di ozone layer join.
To born my son and come back, come perform like dis, I hope say e fit ginger women wey wan start dia own family or dey think of family.
Nigeria Labour Congress don declare warning strike from Thursday labour bin start di strike afta di 14-day ultimatum wey dem give federal goment to tok how much dem wan pay as new minimum wage, expire.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 YOU DON SEE: How President Kolinda Grabar-Kitarovic help Croatia qualify for World Cup finals YOU FIT ALSO LIKE:Five steps you must take before you buy land Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twi...
Those wey dey produce no dey produce like before.
Dem don accuse di army of human rights abuses as dem dey try to put down di insurgency.
‘Our ambition na to win gold for senior Olympics’ Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion According to di statement wey NTTF release, di president of di federation Ishaku Tikon and pesin wey represent Gewo, Florian Wehner dem sign di deal for Halmstad, Sweden for di ITTF World Team Ch...
Oga Mohammed tell BBC pidgin say di tori na fake news and di opposition get hand inside.
And now I pay mumu amount of money to look like dis."
Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest Dem no support media player for your device Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest 16 October 2018 Many pipo wey come out carri placard and some cari long face to follow mourn di girl wey Boko Haram kill.
pic.twitter.com/CUgdOPOcmn— WHO Nigeria (@WHONigeria) August 3, 2020 End of Twitter post, 6 Meanwhile as Covid-19 restrictions don dey reduce, World Health Organisation for Nigeria say make pipo dey careful wia dem dey chook head.
She be di founding member of di Nigerian Society for Infection Control for 1998 and don assist to set up infection control programs for institutions around di kontri.
Tok tok pesin of di DSS Peter Ifunaya tell tori pipo say only pipo wey stand as sureties for Sowore fit secure im release but until now, dem never come dia domot.
Emir of Kano Sanusi Lamido Sanus say Buhari new Economic Advisory Council make sense Dem no support media player for your device Emir of Kano Sanusi Lamido Sanus say Buhari new Economic Advisory Council make sense 18 September 2019 Nigeria Former Central Bank Govnor Sanusi Lamido Sanisi wey be Emir of Kano don hail Pre...
See oda sharp ways to move around Lagos without 'Okada or Keke' Why Rema new video Dumebi dey cause amebo Born on 1 May 2000 (age 19 years), di Nigerian musician wey be singer and rapper sign record deal wit Jonzing World, we be part of Mavin Records for 2019.
Madam Onwuegbuzie write say local manufacturers for Aba don drop efritin dem dey do to now focus PPE and uniforms for staff wey dey do essential services work.
South Africa na di only African country wey dey among di top five for di medals table, in fact dem get fifteen medals; six gold, four silver and five bronze.
End of Facebook post, 1 Menzgold reveal say sake of SEC order earlier dis month to suspend trading as dem no get license, dem no fit pay dema depositors profits on dema investments.
Beyonce: Wetin Nigerians dey tok about di singer 'Black is King' new album
Dem go carry you go one corner for further checks.
Di two of dem wear di same Asoebi.
With all di challenge wey dey dia life, dis three girls don do plenty photo shoots, win award plus get appointment as brand ambassadors for one water company for Ghana.
Seedorf put smile for Cameroon fans dia face with 1-0- win for Mfandena 12 October 2018 Wia dis foto come from, Jean Catuffe Wetin we call dis foto, Choupo Moting score di only goal Clarence Seedorf put smile for fans face as Lions chop de Flames for Malawi for Mfandena, Amadou Ahidjo stadium wen Choupo Moting weh e di...
Im be pesin wey dey fear God, leader wey dey respect Gambia women," na wetin di deputy leader tok.
Another thing we de for inside dis tori Video, FIFA World Cup tour: Di trophy show for BBC office Lagos16th March 2018 2018 World Cup: Locusts fit disgrace Russia - Official2nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inno...
You fit still see hole punch for some office but e no dey as important as before.
Nigeria make Aliko Dangote, but Ghana gov’t dey destroy local businessmen" – Archbishop Duncan-Williams
And some fit dey wey bi Nigerians wey fit don join, or get training by ISIS," na wetin di two-time former Nigeria president bin ask.
But he won't mind if you worship him.— Boom Buencamino (@BoomBuencamino) June 25, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 It's so sad how Duterte calls God stupid and now the same people (Catholics) who didn't have anything to say about the thousands who died bc of the drug war suddenly care.
De decision wan stop some woman from competition unless de reduce man blood for hospital for IAAF level.
But people don say dis auction go make people continue to buy di animal horn for black market, and e go reduce the number of rhinos wey dey for world.
Na for Eagles Square, Abuja, Presido Buhari wey dey do im second term, address di kontri.
Suspicions from years ago be say during elections some people from Togo dey enter Ghana to vote, so sake of dis wey govment send military to Volta and Oti regions.
Tori be say im die during one football match wey dem dey play on Thursday for Epe, where Lagos State Executive members and other top government people dey for one retreat.
E dey surprising say we neva give enof attention to am."
"Around 800 craftsmen and women work hard for one year and deh kam from de ten regions, for compete and show dia handwork.
Wia dis foto come from, OTHER Wetin we call dis foto, President Akufo-Addo and President Buhari Independence Era: Ghana get im independence for 1957 and di head of gonment den be Kwame Nkrumah At dis time, di population of Nigerians and di business community don grow for Ghana.
"Oh I get di best Christmas gift ever", she tok.
Beyonce perform hit song of 16-year singing career.
My friend say make I wait small, say we go soon reach di place.
Alhaji Ibrahim say na afta e release all im students for fear of raid na im most of dem come back to am by themselves because dem dey enjoy to stay with am.
Dem say Ghana get pass 250 medical doctors wey just finish school and government never fit find job for dem.
Dia report say for May, 60 pipo die for seka de crisis and risk deh say violence go worse dis June.
As at 14th May, 2020, Thursday morning, 69,895 pipo don cast dia vote for di poll on Twitter wey dey ask di question whether to lockdown di state again or not.
Her body dey for mortuary now for autopsy and further investigation."
#Cameroon pic.twitter.com/1ZeBN0dCIH— Agbor Nkongho (@AgborNkonghoF) October 3, 2017 End of Twitter post, 1 From inside e ngata room for Kondengui Central Prison, Penn Terrence Khan tok plenti tins plus de prison conditions dem, 4856 prisoners for space weh na only 800 pipo suppose sleep inside.
E dey common to see small pikin dem dey play inside di water and plenti boat sotay boat dey jam boat anyhow dey cause traffic like say pesin dey for road.
And US Food and Drugs Administration, wey bin give approval to use them for specific occasion only, don also warn about di possible side effects.
Workers for Federal Radio Corporation of Nigeria, enta road on Monday do two hours peaceful "I no go gree" for different parts of di kontri.
Why Trump no like TikTok Di reason why Oga Trump no like TikTok pass di privacy excuse wey im give.
Wia dis foto come from, Photo by Shaun Botterill/Getty Images Wetin we call dis foto, ...while Danny Welbeck score di only goal for di match.
#NigerianLivesMatter: Police no allow pipo wey dey protest see Buhari Di five-man panel of di Abuja court all support di judgment wey Justice Nweze bring comot.
Another thing we de for inside dis tori Forbes U-30: Cameroon Bamai Namata say overnight success no dey14th June 2018 Elvis Ndansi Nukam "Ma heart sweet me sotei as deh select me as Obama scholar"10th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video...
Cameroon Anglophone crisis, security dey find director for exams bodi wey dey miss "Ah wan thank traditional rulers, big notables and political leaders weh deh do everything make dem free de dis honourable son for Lebialem and Southwest, governor tok for national radio.
Thank you everyone, I love you.
Obafemi Awolowo University say 'sex for marks' audio na true
Many people been think say Mnangagwa fit take over from Mugabe while some other people now believe say dem fit appoint di First Lady as vice president take replace am.
Wia dis foto come from, Bandy Kiki Wetin we call dis foto, Bandy Kiki don partner one British man to start NGO wey go fight for gay rights Kiki say na two major things finally make am open her mouth talk her mind say she gay.
Di reason why leg fat dey beta no dey clear but dem say e no dey cause problem anywia else for di bodi.
Di fire happun around 8am wen diesel tanker wey dey offload im product for di bank explode.
It is widespread in our sector - join us Make the world(work place) a better place#StopSexualHarrassment237 #MeToo@salmaamadore @GBVnet @CPJAfrica @USEmbYaounde @Mimimefo237 pic.twitter.com/3wIhK6grhv— Comfort Mussa (@ComfortMussa) August 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Follow us live this Saturday...
People no fit see well inside as di smoke reach up to 30 times.
Di guyman win di album of di year trophy; dat one shock plenty people wey think say na Lamar rap song Damn for win am.
Another thing we de for inside dis tori We no give 'cattle colony' land - Bayelsa25th January 2018 Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom16th January 2018 Fulani Herdsmen: Southern governors don reject cattle colony23rd January 2018 You sabi wetin 'open grazing' be?10th January 2018 Fulani herds...
DR Congo don do strong thing to big mining companies
Oda recent winners include Dwayne Johnson, David Beckham, Chris Hemsworth, Adam Levine and Channing Tatum.
But state goment don begin do di one dem fit do.
@EUinNigeria @USEmbassyAbuja @UKinNigeria @UN @EU_Commission pic.twitter.com/RR1rwHFiYE— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) November 19, 2019 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Police Mobile Force and Police Special Forces don go tanda for di area to prevent any breakdown of law and order.
Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, Duration 1,289th January 2018 2:20 Video, Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do, Duration 2,2026th July 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey ...
- See what we know E neva too tey wey security pipo dem bin enta Toto Local Government Area of Nasarawa State wia 410 members of di Darul Salam terror group surrender to Operation Whirl Stroke.
Di tori be say im get toe infection.
Super Eagles don drop five players from World Cup list