text
stringlengths
21
14k
Ghana: From ‘Commissioner General’ Mahama to Akufo-Addo aka ‘King Promise
Afta oga Nkurunziza change di kontri constitution, im run for president for di fourth term for May 2020 presidential election.
Joy Nunieh NDDC probe, Godswill Akpabio and Police house arrest plus Ezenwo Nyesom Wike rescue as Govnor of Rivers State
Activist say security services move go di main protest site early mor-mor on Monday.
He say for history, pipo like Abeokuta riot and Aba women riot show say protest get power to change tins.
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem don comot dis statue of Michael Jackson for di British National Football Museum Wetin dey happun to Michael Jackson now?
E say e go lock im house and no go dey allow make pipo dey visit," she tok.
Governorship Debate Delta State: Wetin di candidates tok ontop sports mata?
Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Cameroon: 'Bamboo work di put chop for my table', Duration 2,0430th April 2018 French experts di talk with culture minister for change look for national Museum15th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youon...
Ngomna don pay every tin for dem, motor, shop, place for sleep, and chop because we want craft pipo for we kontri for bi for international and national market".
Another thing we de for inside dis tori Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 ...
Nigeria: Former vice president Alex Ekwueme don die for London
Florida shooting: High school student do #NationalWalkoutDay Man wey survive Las Vegas shooting die inside California shooting Im also give order to di justice department to propose law wey go make sure anybodi wey commit hate crime and mass killing go face di death penalty.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Herdsmen killings: Four people don die for fresh attack for Kaduna12th February 2018 Teni: Di 'Billionaire' singer wey no like to use make-up2nd March 2020 Coronavirus: How I fit tal...
Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus Kano clinic reply Ngige - send one of di surplus doctors come our side Di lawmaker say dem dey on dia own wen goment carri di bill come and dem no reject am.
El-Zakzaky bin travel go India with im wife to receive treatment on Monday August 12, afta Kaduna High court grant am bail last week, before den, Nigerian goment detain am since 2015 El-Zakzaky, im wife, and oda members of im group dey face accuse afta di 2015 IMN protest wey lead to qwanta between dem an soldiers.
rian pastor dem kill for China make gofment frown face 15 August 2019 Wia dis foto come from, Abike Dabiri/twitter Nigeria gofment dey demand di Chinese authorities to investigate di death of one Nigerian Pastor for China, Joseph Ogenna Nwajueze.
Another thing we de for inside dis tori Uganda: 83-year-old virgin don marry her guy19th January 2018 Uganda: Air hostess fall from aeroplane die16th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wa...
Police say dem bin get call say, di house dey smell one kain and afta dem break di door enta, dem see di men deadi bodi.
Dat one also dey risky but popular die because of di response you go get.
Chelsea vs Sheff Utd: Blades pocket point afta late Zouma own goal
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs18th May 2018 You go give your pickin another woman breast milk?7th December 2017 Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Mercy Ships di lef qualified doctors, plus facilities for back23rd M...
Anthony Martial Wia dis foto come from, Getty Images Martial go dey think for im mind say if to say I be regular for Manchester United dis season maybe I for make France World Cup squad.
Dis wan wey im tok different from wetin one student bin tell BBC on Monday, about wetin happun for di school.
'Jubril Aminu' tori say na fake Buhari dey rule Nigeria no get evidence
E say although some pipo dey talk say di process dey hard but with di example of Dino Melaye case, na something wey pipo fit test.
But di rapper and im lawyers dey claim say dem go share di house according to di agreement wey dem get before dem marry.
Another thing we de for inside dis tori Supplementary elections for Kano get k-leg as political thugs dey run tins23rd March 2019 Supplementary Elections: Buhari send message as 5 states go do govnorship re-run today23rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass In...
Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana
Solidarity with Caster Semenya, whose womanhood, blackness & humanity have all been subject to outrageous abuse.
"Na my whole family hope say today agreement go allow dem start to dey build happy and peaceful new life."
Nigeria: Why Ichi no be any ordinary gorilla
Di new elections go happen for January 2018, after dem go don organise fresh nomination of candidates.
She say dis na why goment suppose make quality education priority.
Di cabinet, wey meet on Thursday, na di first (of two) vice-presidents be di chairmo for di meeting.
Germany: Wetin make Merkel 'market' still dey sell?
Local tori pipo Punch Newspaper even post video of how e happun for Twitter Skip Twitter post, 1 VIDEO: Don’t threaten me with suspension, Elisha Abbo tells Remi Tinubu pic.twitter.com/hWbRvAlUSC— The Punch Newspapers (@MobilePunch) July 9, 2019 End of Twitter post, 1 Di mata make Remi Tinubu begin trend ontop social m...
Buhari hold meeting for tok about Mali before de coup.
Nigeria: Police don reject last position for world Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vigilante people for Bakin Kogi, Kaduna state, northwest Nigeria dey look di damage after herdsmen attack di village on 24 February, 2017 Herdsmen killing don affect many states for Nigeria especially for di ...
Dem come talk say di pink cupcake counter feature no dey scientific.
World Health Organisation claim say 77% of women for Nigeria dey use some form of bleaching cream well-well and many of di products wey dey market dey illegal.
Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC 14 July 2018 Wetin we call dis foto, Some of di voters wey wan collect di bribe Voters dey collect N4,000 bribe for PVC On Friday as evribodi dey ready diasef for di Ekiti governorship election on Saturday BBC get exclusive video wey dey show as dem dey bribe some of d...
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Coronavirus: Idris Elba, John Legend go join Lady Gaga for concert to appreciate health workers7th April 2020 Elton John cry for im cancelled show on top pneumonia17th February 2020 Joseph Shabalala...
Another thing we de for inside dis tori Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill14th August 2018 Blac Chyna wan launch bleaching cream Whitenicious for Lagos, Nigeria20th November 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 Nivea advert controversy na misunderstanding-Omowunmi Akinnifesi28th March 20...
Video Journalist: Joshua Akinyemi Another thing we de for inside dis tori 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, Duration 1,27 Dotun Popoola na Nigerian hybrid-metal sculptor wey dey mix scrap and oda metal to produce ogbonge, beautiful art work.25th October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane ...
Avichai Mandelblite, wey be di Israel Attorney-General, don talk say government lawyers go check di investigation wey police don bring come dia office and dem go decide whether enough reason dey to carry di prime minister go court.
So even as we must insist say we must get better value for money, make we no troway di pikin wit di baffwater."
Na just 40 seconds McGregor use defeat am.
2013 Chicago Tribune Heartland Prize (fiction category), for Americanah 13.
E find say pickin wey dem born for around 10 km for where oil spill happen dey increase chance say dem fit die for dia first two month.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Killings: I support say make Buhari resign - Agbakoba27th June 2018 #BloodOnTheFlag campaigner wan send strong message to goment2nd July 2018 APC National Convention: 6,000 delegates, 5,000 Police gada for Abuja23rd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate eff...
49 for August 2018 list16th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wa...
Florida School Shooting: Trump say school policeman na fear fear
Wia dis foto come from, Instagram/Osinbajo Wetin we call dis foto, Nigeria Vice President Yemi Osinbajo afta di crash Di accident no stop di Vice-President from continuing im work for di day.
Barrister Nkongho Felix Agbor Balla, Human Rights lawyer don tell say Security council meeting na step for de correct direction as pipo don di call di ask make UN take action.
Zainab don dey prison since dat time.
Aboula, 22, na de number 1, after de Miss Cameroon winner for 2016 .
Another thing we de for inside dis tori President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 Ghana don start free education for secondary school11th September 2017 Ghanaians no need travel fo...
77-year-old Biden secure di nomination officially after seven states and di District of Columbia do dia primaries on Tuesday.
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido25th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, ...
"Actually na three weeks ago na im di information get to di club say im dey sick and management take action immediately. "
That's the koko.— Chxta (@Chxta) August 25, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I live in Magodo.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pakistani men dem dey protest against Valentine Day celebrations.
SANORA fire: Some part for Cameroon oil company burn down
Di next Thor film, Love and Thunder, go come out for 2021 according to di schedule.
pic.twitter.com/BN9240BYwK— Diddy (@Diddy) April 1, 2019 End of Twitter post, 11 Im die leave behind im girlfriend, actress Lauren London and two children.
E dey plenti wen rain don fall," tok Quraish Katongole, one of di pipo wey get ogbonge experience to dey collect grasshopper for Uganda and also chairman of di joinbodi wey dey organise di kontri grasshopper business.
Police for inside statement say dem dey look for one Mustapha Adekunle aka Siego wey be NURTW big oga on top accuse say na him enta di rally wit group of pipo wey dem identify as supporters of di party before di gbege start.
Na 8.26 trillion 2018 budget na im Buhari bin submit for November 2017 but by June 2018 afta long back and forth, im sign 9.12 trillion naira na im lawmakers make am approve.
Na so NDLEA tok-tok pesin for Kano Sani Dan Wawu tok.
But no be only Wizkid and Davido don collabo after dem don fight well-well; see our top five!
We fit beat chest tell you say di means of distribution dey inside serious problem and Federal Goment go need step in sharp-sharp wit funding so dat e no go collapse kpata-kpata", Akporeha tok.
Na Niger-Delta leaders first open mouth say di government dey do as if other places for di country no get dia own problems sef.
"Wetin dey happen don confirm say things no fit continue as before, time don reach make Dutch and British authorities follow wetin dey happen for Italy and question how big companies dem, dey do business."
Wetin fit make pesin give Nepa sack letter?
I do not believe in attacking a man who is NOT here to defend himself.— Atiku Abubakar (@atiku) January 19, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 As a leader and former vice president of the Federal Republic of Nigeria, let me first apologise to all Nigerians, my fellow candidates and the moderator for the A...
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 No be today celebrities don dey fall under di cultural appropriation bus on top social media and such events don dey create avenue for pipo to t...
Another thing we de for inside dis tori Woman claim say George Bush Snr touch her 'bum-bum'13th November 2017 John McCain: 5 times wey e no gree wit Donald Trump26th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey de...
Im bin be di youngest monarch to ascend throne until King Jigme of Bhutan ascend for December 2006.
Aniamaka talk say two of di victims wey dem kidnap na husband and wife.
Another thing we de for inside dis tori Video, World AIDS Day: ‘Di tin wey dey kill pipo no be di HIV, na loneliness’1st December 2019 Obstetric Fistula: Epie say e fit smile afta fistula operation weh e make e shame wit smell17th March 2019 Dis woman wan help you do safe sex12th October 2017 Nigeria: Three diseases we...
She still talk say people wey don suffer harassment suppose open dia mouth, make noise.
Suleman, RCCG, Bishop Oyedepo say go happun1st January 2019 Nigerian preacher TB Joshua deletes prophecy of Clinton win9th November 2016 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,...
ria: Kaduna State teachers' union don march brake for strike 19 January 2018 Wia dis foto come from, EMMANUEL AREWA Wetin we call dis foto, Education for northern Nigeria no reach di same level like di south Teachers for Kaduna Statae, Nigeria don suspend di indefinite strike wey dem bin start, under dia join-bodi wey ...
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Presido Buhari meet wit Presido Trump for April, 2018.
Another thing we de for inside dis tori Japan: Princess Mako don announce engagement4th September 2017 Gucci Mane: Di love story wey save im life18th October 2017 Love letter wey Obama write college girlfriend don show19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 In...
Another thing we de for inside dis tori How many years you go live?17th May 2018 UN 2018 Human Development Index: Ghana, Cameroon beta pass Nigeria15th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas...
Another thing we de for inside dis tori Kano Emirates: General Abdulsalami go lead peace toks for Kano23rd December 2019 Police shut down 'illegal orphanage' rescue 27 children for Kano, Kaduna9th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey do...
But Zokutu community no get beta road, hospital and even network.
But make dem do am with justice.
Dis na despite complains from one neighbour wey carri di owner go court ontop noise disturbance.
Dis quote wey her former lacrosse coach give di Washington Post sum up her attitude well.
Police arrest 12 pipo wey go help primary school student write final exam
Inside di post, Mrs Buhari accuse ruling All Progressives Congress, wey be im husband party, say dem do wayo wella for most of di primaries di party do.
Di Director-General of di Consumer Protection Council, Babatunde Irukera,say dem don set up committee to look into di issue of shisha and oda matas and say dem go make recommendations soon.
Wetin we call dis foto, JAMB advice us to test dia 55019 registration system and we find out say 50 naira charge dey Profile registration for 2019 JAMB On dia website, JAMB don list dis steps for wetin pesin need to do to profile registration ontop mobile phone (only for Airtel and MTN): Na only one Cell (mobile) numbe...
4 Change di big oga way wey police dey take work Police officers must begin see dia self say dem dey work for all Nigerians instead of di big oga mind-set wey be to protect politicians and rich pipo alone.
By di grace of God, if they can be fast enuf to open dat place, if possible by God, my brother fit dey alive but if my brother don die too, make we see di dead bodi go bury."
Another thing we de for inside dis tori Video, My app go compete with Instagram - 17 year-old Enoch say im don ready to enter one trouser with Mark Zuckerberg and use di apps wey im create to compete with Facebook20th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for...