text stringlengths 21 14k |
|---|
Dis order na impediment on di court as e wan comot di jurisdiction wey di court get. |
17 October 2017 New Informate 18 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hollywood producer Harvey Weinstein E don reach almost two weeks since Hurricane Weinstein shake Hollywood and till now, e still dey generate shock all over di world. |
Bjornsson, wey be powerlifter play di role of Ser Gregor "Di Mountain" Clegane for di HBO series, break di record for Im own gym for Im hometown, Iceland. |
Another thing we de for inside dis tori Flight resumption in Nigeria: Airport go reopen for Abuja and Lagos for domestic operation on July 8 - See di new guidelines if you dey travel7th July 2020 Flight resumption in Nigeria: See wetin happun for Lagos airport as local flights resume - Fotos8th July 2020 US on international students visa plus Trump oda immigration laws wey no favour Africans7th July 2020 US Visa: See oda kontries wey you fit become citizen by birth24th January 2020 Coronavirus Vaccine: Wetin travel go look like as special treatment injection for coronavirus no dey3rd May 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di book start from di time when she enter wahala over di illegal drugs, and e full di book till di end. |
Jacob Zuma protest: Yawa don gas between groups |
"Wen and wia we take arrest Mompha no dey important wetin dey important be say we don re-arrest am." |
Social Democratic Front, SDF and Cameroon Party for National Reconciliation, CPNR warn say even if deh don register, if goment no find solution for Anglophone crisis deh go boycott de lections. |
"Di club no go talk any word again, until investigation don finish." |
Den one by one, dem go dey call di patients from where dem stay to dey come do test. |
'Women dey ginger my work' Dem no support media player for your device 'Women dey ginger my work' 8 March 2018 Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Wetin e mean to be woman for Nigeria?, Duration 1,008th March 2018 Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert8th January 2018 Five cities wey no safe for women16th October 2017. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Still some pipo no wan hear anytin - dia own be say make SuperSport bring Marawa back. |
The RESPIRE-19 portable ventilator Wia dis foto come from, Instagram / Usman Dalhatu Wetin we call dis foto, Usman Dalhatu says he's awaiting approval for his ventilator To solve di problem of ventilators wey no reach for Covid-19 wards for Nigeria, 20-year-old engineering student Usman Dalhatu build portable automatic ventilator to help pipo with breathing problems. |
Today, Oyede na one of di top players for di kontri. |
E serve as head of state from 1995 to 2007, im continue to dey battle with im health since den. |
rude oil dey kill pickin for Nigeria? |
pic.twitter.com/HHmtdD6dGM— Irieguna Benjamin (@IriegunaB) February 1, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Imagine lying to your boss you are sick just to go for bbnaija audition and boom you are in the viral video #bbnaija What will you do? |
ria wan give youths chance for 2019 elections 1 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Youths for Nigeria don dey do campaign to force government to allow dem contest for elections Nigeria government say dem don ready to give young people opportunity to begin enter politics for di country well-well. |
Another thing we de for inside dis tori Frank Lampard: Chelsea don confam di former midfielder as manager4th July 2019 Danny Drinkwater don get charge of drink-driving afta one accident crash9th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
But las-las, di contract no come gel and di company cari goment go court for di US and UK to demand compensation. |
He talk say another challenge be say, some IDPs believe say di cholera na punishment from God. |
Di thing be say Zeal no dey tok to di pipo wey im help afta im don do am. |
Di lawyer come advise victims of sex abuse not to keep quiet but to tok, report am to authority so dem fit get justice from di court of law. |
Tok tok pesin for di sojas tell tori pipo say dem act to prevent di kontri from falling further into katakata alias chaos but dem no mention election date. |
Human Rights lawyer and co-chairman of Nigeria Intervention Movement- 3rd Force, Olisa Agbakoba bin don tell BBC Pidgin say all di Movement dem go work togeda as one big coalition wit Obasanjo and im ADC and oda parties dem wey go come out, to get one voice for di 2019 election. |
According to him, he dey prepare de 'divine healing water' product which dey cure HIV/Aids cancer den stuff dawn time from 1.00am to 2.00am dawn time. |
Sefiya no be di only woman for Chibiri community, for Kuje local goment of Abuja wey dey do dis job, plenti women sef join. |
Wetin we know about di crash? |
"E dey hard but evri moment worth am." |
Five pipo wound, one ngondere about 20 years wound seriously as bullet enta komot for her buttocks and deh operate e. De rest of de pipo weh deh get minor wounds go back for house. |
Di rapper sef release music video wey him dedicate to him wife Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 4.Linda Ejiofor and Ibrahim Suleiman Tinsel actors Linda Ejiofor and Ibrahim Suleiman shut down internet for November 2018 wen dem announce dia engagement. |
For Nigeria kidnappings of both Nigerians and foreigners don dey plenty. |
Another thing we de for inside dis tori Senegal don become di first African kontri wey go host Youth Olympics Apart from Antarctica, Africa na di only continent for di world wey neva host di Olympic Games.9th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She come later delete her first tweet wey say na di presido invite her. |
Then my oga brother wey dey bin record wetin dey hit im head for wall while di man wey I dey take care of hit im head too." |
Colonel-Major Bah N'Daw, wey im paddys nickname "the great" because of im height (1.95 m), na former helicopter pilot trained for before USSR and im be former aide-de-camp to General Moussa Traoré. |
According to her mama for interview, she tok say e bin take her pikin five days to learn di skill. |
Dem also know as pesin wey encourage new designers, like Victoria Beckham - who don praise am for im kindness. |
Wit di score 1-1 for second half, dem foul di Frenchman wey decide to take di penalty imsef, even though last season im no score three penalty and fellow team mate Marcus Rashford bin score one against Chelsea on opening weekend. |
University of Ghana - Sex for grades: We no see evidence inside BBC exposé - University of Ghana 8 October 2019 Wetin we call dis foto, Professor Ransford Gyampo Chairperson of de anti-sexual harassment committee for University of Ghana, Margaret Amoakohene talk say de BBC Africa Eye documentary no show any evidence say lecturers sleep plus students sake of grades. |
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Meet Susi Pudjiastuti, di Indonesian minister wey dey bomb boats5th October 2017 Video, South Africa: Meet di woman wey dey make sports car5th October 2017 Video, Di Tanzania woman wey dey lie down teach4th October 2017 Video, 'How I dey take snap Aisha Buhari'4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem charge Sowore wey be di publisher of Sahara Reporters and Action Alliance Congress (AAC) presidential candidate for di February 2019 presidential election with Olawale Bakare. |
Di Health Team of di Carrington Youth Fellowship Initiative of the US Consulate, Lagos (CYFI) tok say dem wan work wit di Mai ruwa dem, teach dem how to dey purify di water wey dem dey go fetch make everybody for di community fit get beta water. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, DR Congo win di competition di last time for 2016 Libya na di only team for CHAN 2018 wey don win di competition before, after dem beat countries like Gabon, Zimbabwe and Ghana for 2014. |
Drogba new school for Ivory Coast don land! |
Tori be say between December and January plenty fight fit cancel for Nigeria on to dis weather matter. |
Njie bin miss penalty for di match weh Indomitable Lions lose 1-0. |
Skip Twitter post, 3 As we come to the final plenary and the last few days of the 8th @NGRSenate, it is a victory in itself that we are seeing the journey to its momentous end. |
Cindy Stainless na actor, model, writer and master student. |
Dem also sanction Congo because dem fail to fly di national flags for di stadium and dem no display di "central advertising board." |
Before Will Smith become di Fresh Prince, e be rapper wey go be di first one wey go win di Grammys for di first time for history for 1989. |
Di men and women singles winners go pocket £2.35m each while dey runner up go collect £1.175 million Another thing we de for inside dis tori Serena Williams go pay $10,000 fine afta she spoil Wimbledon court9th July 2019 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Xenophobia: Johannesburg Mayor say no reason to apologize give Nigeria, odas 18 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Mayor of Johannesburg, Herman Mashaba Di Mayor of Johannesburg, Herman Mashaba don tok say im no get "anything to apologise for" on top di different xenophobic attacks wey don happun to foreigners inside im city. |
Tariq na student of Ivy League University and be basketballer for im school but as im dey try juggle those ones. |
Francisca Ordega, Rasheedat Ajibade and Amarachi Okoronkwo. |
29-year-old, you get pikin, but your age no dey show for your behaviour," Erica bin hala ontop Wathoni head. |
Court find say im contribute seriously for di killing of 7000 Bosniak men and boys. |
Im add say to carri dem go Kruger fit no work as dem fit fight wit oda lions. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, ASUU don dey go on strike almost everi year since since di kontri return to democracy for 1999. |
Di executive jet get Michael, dat na im papa name. |
Candidates wey no go show As some invited candidates don agree to show for di debate, e get some wey tok say dem no go fit come. |
Mancho Bibixy alias BBC and Tsi Conrad get 15 years each, Tha Emile Agwe 13years, Awah Dzenyagha Junior Tomas, alias Awahro Thomas Sankara, 11 years, Tamngwa Malvin Tamngwa 13years, Aselecha Martin, General Ekelengue 13 years, Guingah Valentine 10 years, na de sentence weh court president, Col. Abega Mbezoua Eko Eko readam for court last night. |
Wia dis foto come from, NCAA Director-General of NCAA, Capt. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: WHO go send 826 pipo to help stop Lassa fever16th March 2018 Lassa fever: Tanker mate be first casualty of Lassa fever, GHS start investigations2nd March 2018 Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US24th January 2018 Lassa Fever: 90 Nigerians die from Jan-Feb 201828th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Anti-Kabila protest: Dem arrest 10 priest for DR Congo 22 January 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Catholic church na im call people to come out for Sunday protests. |
Wey nearly big reach China im own ($11tn, £7.7tn) but e still no reach United States own wey be $19tn (£13.4tn). |
Oda drugs wey dem seize include 49 cartons of tramadol, 21 sacks of pangolin, four pieces of elephant tusk and 39 sacks of igbo (indian hemp). |
See latest you need to know4th September 2020 New electricity tariffs in Nigeria 2020 hike for kilowatt unit of energy frustrate pipo from Ikeja to Abuja - See how much you go pay now & why NERC announce sudden hike2nd September 2020 Times Higher Education World University Rankings 2021, latest rankings for Africa, Asia Europe, America regions3rd September 2020 2:39 Video, Electricity tariffs: Nigerians reject new hike of kilowatt per hour energy use by 100%, Duration 2,392nd September 2020 Facebook dey change Instagram, Messenger terms and conditions of di social media account login, comments & hack, dis na key things wey go affect you3rd September 2020 Big Brother Naija housemates Erica and Kidd Waya do 'everitin' for Head of House lounge, Ngozi Nlewedim reveal3rd September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Minister of State for Labour and Employment Festus Keyamo don tok say di tori say SARS kill one man for Ughelli, Delta State, come cari im motor run, na lie. |
Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist Success for Ghana penis surgery Last time im use filler, she dey surprised "100%", im tell di Victoria Derbyshire programme. |
Pig wey predict say Trump go be presidenet say Nigeria go reach World Cup semi-finals Select your best ever African 11 players for World Cup Ermak tok say, ''Our informate centre MCH-2018 dey receive plenti questions from pipo''. |
Wia dis foto come from, EPA And dis South African surfer Mike Schlebach show face for surfing event wey happen around Cape Town on Monday, im dey ride waves wey pass 5m (16ft). |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles jersey wey everibodi wan buy28th May 2018 John Mikel Obi don begin look for new club afta im leave Tianjin Teda5th January 2019 Victor Moses don retire from international football15th August 2018 NFF elections: Who go be di next oga patapata of Nigeria football?19th September 2018 Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
According to Kabiru im friend Abdulaziz wey dem dey do everything together die after operation to remove appendix for Murtala Mohammed hospital for Kano on 20th June 2009 and Di day remain Di saddest day for im life. |
But bone cancer and radiology na still big headache for treat pikin cancer. |
Jamila Mohammed wey be mama to six pikins na one of di pipo wey di flood affect. |
Dis no be di first time im dey show interest and as e be so, im neva do enough in terms of campaign," Acheru tok. |
Chadwick engage im girlfriend Taylor for October 2019 den later marry am for private ceremony. |
End of Facebook post, 1 New rules wey follow Rivers lockdown For dis lockdown, apart from di normal essential duty workers like medical personnel, journalists and security pipo, di state goment give permit to some oda pipo wey dey provide essential services like lawyers wey show proof say dem get court case and Pharmacists with oil and gas service providers too. |
According to one hadith (book wey compile wetin Prophet Muhammad tok and do) e tok say no good deeds dey superior for Islam dan di one wey pesin do for di first ten days of Dhul Hijjah. |
Di Facebook Messenger app, wey dem dey install separately, also dey affected. |
12 June 1993 Election wey cancel Dem do democratic elections wey military bin don dey promise tey tey. |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship election 2019: Supreme Court cancel David Lyon election, declare Douye Diri of PDP winner13th February 2020 Supreme court remove Emeka Ihedioha, declare Hope Uzodinma govnor of Imo state14th January 2020 Emeka Ihedioha: Tins you need to know about di govnor wey supreme court sack14th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
You fit also like dis stories: Coca-Cola wan do shayo drink Liberia wan borrow 6,000 teachers from Nigeria In fact, im don dey talk on top di mata since 2014 under di motto "Stop Invasion". |
Elba bin meet President Bio for one investment conference for UK and also for UN General Assembly meeting for New York. |
Under di Eti-Osa Development Forum, di people come out to protest why Lekki Concession Company, LCC, wey dey manage di toll gate go increase di money dem dey collect. |
500 million bees die for Brazil in three months |
"By di grace of God I go sell more but evribodi no say ground no too level and for my goods, no be evribodi fit afford because some dey see yam and potato as rich man food." |
Philippine Council of Evangelical Churches say di president statement offend dem well well. |
Another thing we de for inside dis tori 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, 1,53 Even multi media personality Toke Makinwa don see shege ontop free work.8th May 2019 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,005 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Last year, senator Abbo enter news after video show how im slap one woman for one shop wey dey sell sex toy for Abuja, capital of Nigeria. |
Im say di ones wey dey work dey for University of Ibadan Teaching Hospital for Oyo State, south-west Nigeria and Ahmadu Bello University Teaching Hospital for Zaria, Kaduna State, north-west Nigeria. |
Wetin we call dis foto, Official hold instrument to check pesin temperature Di first case of di Coronavirus bin start for Wuhan, China for December 31, 2019 and as at January 28, 106 pipo don die from di virus. |
It will be the death of e-commerce in Nigeria— The Royal One ♚ (@OmobaFeyrey) August 5, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Just a wrong move...this is also going to affect the price of commodities online.— BeNoticedNG (@BeNoticed1) August 5, 2019 End of Twitter post, 2 Some odas dey accuse goment say dem dey suffer kontri pipo too much and no want make dem enjoy anytin. |
Im no travel plenty to places, im no do too much interview with tori people and di country music singer spend most of im time for im farm wey dey for west Nashville. |
IG Adamu ask di oga of Federal Criminal Investigation Department to take charge of di investigation. |
Florida School Shooting: Trump say school policeman na fear fear 23 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Im talk say e support gun use but e no want make people wey get mental problem get di gun US President, Donald Trump say di policeman wey bin dey outside di school as dem shoot 17 people for Florida last week "do bad job". |
Building Law Earthquake wey happen for 1985 break pass 3,000 building for Mexico City as e happen e still add to di vex wey people vex say government no do quick-quick to respond. |
Any man weh e sell for army, tok or do any tin wit army na black leg and na de tag weh separatists di use for kill kontri pipo. |
We get problem with pipo wey dey molest pikin and we gats address am." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.