text
stringlengths
21
14k
We have business ideas and experiences but we lack capital.— Timotheus Chulu Jnr (@chulu_jnr) July 29, 2020 End of Twitter post, 3 One twitter user dey complain say di president dey sweep big corruption scandals under di carpet but dey react to Sex videos in less than 24hrs.
Also deh suppose change afta every three hours, na de reason weh de project lobby make schools dem get toilets for girls, wata and savon.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 First human trial vaccine to protect against Coronavirus don start - Dis na wetin you gatz know Di Minister of Health, Osagie Ehanire tok before say Nigeria case neva bad well well to begin close down or ban pipo make dem no travel come di kontri.
Di owner of di mine wia di accident happun Glencore, say while dem dey protect dia legal workers, dem no fit ensure di safety of di pipo wey no suppose dey dia.
End of Facebook post, 3 Dem want make government return dem to US, as Guantanamo Bay wey dey Cuba go remain open.
De council gree say evidence for plenti cheating bin dey for de elections and deh get for vote again.
Early dis month, United Nations arrange US$2 million to help stop as cholera dey spread around thousands of pipo for Nigeria north-east Another thing we de for inside dis tori Wetin cholera be?11th September 2017 Cholera outbreak for north east Nigeria don enta yawa as UN drop $2million25th May 2018 1:20 Video, Cholera for Muna Garage camp, Duration 1,2013th September 2017 UN don join with governments to end cholera by 20304th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Africa Centres for Disease Control and Prevention say dem don activate dia emergency operation centre.
Anglophone Crisis: Southern Cameroons leaders don get international case from Yaounde to Abuja 21 January 2019 Abuja Federal Court di hear case for Southern Cameroons leaders weh deh bin disappear for Nigeria and later appear for Cameroon.
Di centre also add say no special medicine dey to treat di disease, but if dem provide better and serious care for di person, most patients dey recover fast.
Yari say, ''We go discuss today wit our govnors on top di (new national minimum wage) bill wey di Minister of Labour and Employment don bring for di NGF secretariat.
Professor Mahmud Yakubu, di Chairmo of INEC announce say madam Zakari go head di collation of dis Presidential election (wey go happun on 16 February), according to local tori.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Protests don dey go on already on top dis conspiracy One doctor wey go Havard University and currently base for US, Joshua Adeoye, explain further for anoda interview with BBC pidgin say viruses dey behave different from cancer for bodi.
She even ask make dem allow her perform Dark Horse inside di court room wen her lawyers no fit play di song for jurors because of speaker wey bin get issues.
By di time she reach Saudi, one bag don turn to two and wetin follow na tori wey shock many pipo.
"We no know wetin go happun, because of di elections, for us to resume for February no dey sure.
#FreeThomasAwah@FreedomofPress @pressfreedom @hrw @EyeOnAfricaF24 @TalkingAfrica @BongbenL @MAINIMOETIENNE https://t.co/rRwSu1DRt0— Senior Eugene Ndi (@EugeneSeniorNDI) September 17, 2018 End of Twitter post, 2 Also, Centre for Human Rights and Democracy in Africa, CHRDA for report say Awah Thomas get di suffer from tuberculosis and condemn de kana bad condition weh deh put some prisoners for inside Kondengui prison.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di goment of Zimbabwe go give five year license to pesin or company wey wan grow Marijuana for health and science reason Health Minister for Zimbabwe - David Parirenyatwa publish di new law wey go allow pipo and any company to fit get di permission to grow marijuana wey dem dey call mbanje or dagga for di kontri.
Dem need to change dia napkin, feed, pet and comfort di doll baby.
As soon as im wan tweet e fit just run dey enter unto say im wan go through di VPN palava.
Gaelle Enganamouit don start Cameroon first football academy for train woman 4 January 2019 Cameroon woman star footballer, Gaelle Deborah Enganamoiut don launch academy weh e go helep train young girls dem for football for kontri, Rails Football Academy.
"Di truth be say we know dey aware of dis new dance wey you dey tok about, but as you know say part of our task na stop any vice or immoral thing.
Na wetin Mr Tsvangirai tell tori people Reuters.
She say make all clinics dey "honest and transparent" wit women about dia chances to succeed.
Another thing we de for inside dis tori Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Victims of torture day: Nigeria security still dey do am wella - Amnesty International26th June 2019 Lagos airport incident: FAAN suspend Aviation security ogas on duty wen 'strange man' climb plane19th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Na justice I want - Papa of 9-year-old girl wey die afta dem rape am9th November 2018 Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Man wey rape im four daughters say 'na devil push am'25th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
#sierraleonedecides— Sierra Leone Decides (@SierraDecides) April 1, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Sources in #SierraLeone report that the internet was shut off during counting of votes but has been restored this morning.
Mark Guiliana ELEVATE Lettuce METTAVOLUTION Rodrigo y Gabriela ROCK 12.
Another thing we de for inside dis tori Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 Brexit: 'I no know wetin go happen to Nigerian students'13th September 2017 Video, See how British High Commissioner dey flow for Pidgin8th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Jonah Samson, tok say, "We dey support your pastor.
Di building na one of di symbols of di serious dabaru wey Venezuela economy dey face currently.
Skip Twitter post, 2 If your papa look at you that way, just know koboko await you at home.— raz law (@razprowess) December 19, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 See the way buhari looked up when he heard someone saying....its bot correct?.
Last week, gbege bin also happen for di parliament, as members of di ruling Cameroon People's Democratic Movement (CPDM) carry vex waka comot after SDF members say make dem do talk-talk about all di issues wey dey ground for di English-speaking regions for di country.
Goment go use strong hand handle violence and illegal action."
Last-last, even though Winnie Madikizela na pesin wey her wahala too much, na confam say, she go remain one of di heroes of South Africa, alongside her former husband.
Plans for private schools Private primary and secondary schools for di state dey permitted to resume from Monday, 21 September.
'Yahoo yahoo na pay back for colonialism' One way wey Akin dey reason wetin e dey do be say, "Na payback for all di tins wey di colonial masters tiff for Africa."
Kyon say during di march on Monday dem dey tok and sing about dia leader wey dey prison, e say evritime dem come out to do am army dey always attack dem instead of dem to protect dem.
Wetin we call dis foto, Muhammad Garba Tori be say di committee wey Kano State House of Assembly set up to investigate di videos ask di governor to come tok im side.
Di tok tok person of di military say Sagir Musa say di incident happun for in front of di unit headquarters where di officer stand dey make call before di kolo soldier come shoot and kill am for dia.
Wia dis foto come from, Tweeter handle of US Olympic Team Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Wia dis foto come from, Twitter page of US Olympic Team Wia dis foto come from, US olympic Team twitter handle Wia dis foto come from, US Olympic team twitter handle Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Wia dis foto come from, US Olympic team twitter handle Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Wia dis foto come from, Twitter handle of US Olympic team Di person wey play di role of di Night King for Game of Thrones na Richard Brake.
But now sha, Sabrina say, "people don dey know dia right so dem dey talk about am."
So therefore, dis items wey di different ministries dia list, no mean say na automatic say dem go get money to do am.
Democracy Day: How Nigerians react to June 12 announcement
Despite say dem deny de allegations, de University of Ghana disciplinary committee pursue de matter, dem set up Fact-Finding Committee wey look inside.
Dem born am on February 9, 1965.
Another thing we de for inside dis tori I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news13th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Even though activist weh deh wan form dia own kontri say na only Monday bi kontri Sunday, pipo for up kontri dis week for some parts don bi for house now for three days for keep ghost town.
20 August 2017 "We don land gidigba!'
Hoping that someday NPFL will start using VAR #Naija #NPFL19 pic.twitter.com/fUEl0JQGzI— Lawan kabir (@El_Bee95) April 23, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Sani Emmanuel: Onazi pay for ex-Nigeria U17 star surgery26th November 2019 Ghana vs Tunisia: Coach Kwesi Appiah blame Black Stars exit on VAR9th July 2019 Man City vs Tottenham: No shaking I still support VAR- Guardiola18th April 2019 Morocco don become di first African kontri to use VAR for domestic match10th November 2019 Premier League: VAR, Man City, Liverpool, Arsenal and oda tins we learn from di opening weekend13th August 2018 Unai Emery: Fans happy pass say Arsenal sack dia coach29th November 2019 2019 Ballon d'Or winner: How football stars, fans react as Lionel Messi win3rd December 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
It is no wonder that many an average man is battering their girlfriend or wife.
ameroon: Meet de woman weh e di show face for military court every month Leocadia Bongben , Cameroon 19 March 2018 Wetin we call dis foto, If Qinta Kwalla Ndze no show for military court every month, na big palava be dat Quinta Kwalla Ndze di travel from Wum for Mechum Division for Northwest region of Cameroon every moon, with e one boy pickin wey be one years old for kam show face for military court for Yaoundé.
Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw One man wey don play Barcelona before na former Man U midfielder, Darren Flectcher, wey say no be beans to win Barca, but no be wetin neva happun before.
Dis na wetin researchers talk for study wey dem write inside medical journal wey bi The Lancet.
Skip Twitter post, 2 Congratulations Atikulated Atiku pic.twitter.com/vwjqSFl79w— Zamora (@samsonafure) October 7, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 2019, here I come @atiku pic.twitter.com/Q0tr5wV0ls— Ikechukwu Eke (@IK_Eke) October 7, 2018 End of Twitter post, 3 Some dey reason say pipo too dey spread bad rumour about oga Abubakar too much.
How Chibok girls mata take waka Nigeria: Buhari dey use Chibok girls cover people face?
Put up something first before coming to criticize what is on ground.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari wey be 75 years old, don stay three years for office and go contest again for 2019 Another thing we de for inside dis tori Nigeria wan give youths chance for 2019 elections1st February 2018 Not Too Young To Run Bill fit happen for Nigeria?8th February 2018 Old politicians for Nigeria 'no fit solve our problem'15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She say di candidate must be pesin wey no get any comma wey be say dem elect am today, tomorrow EFCC go come arrest am... Balarabe Shehu Shuni from Sokoto say na young pesin wey go unite Nigeria and provide job for young pipo e want.
Fulani herdsmen: Why cows dey important -Prof Lakpini
Di family tell me dis one."
Saudi Arabia: Women enter stadium for di first time 24 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Plenty families come out, as women enjoy opera for di stadium, dis weekend Saudi Arabia don break record as dem dey celebrate their 87th anniversary as country with different events, sotay women enter di King Fahd International Stadium for Riyadh, for di first time.
Di ban go take effect from June 2019, according to wetin Kano State Chairmo for Motion Picture Practitioners Association of Nigeria (MOPPAN) Kabiru Maikaba tell BBC.
Pamela dey join with other women wey don get di same experience to talk and get support.
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Some sabi pipo dem say some musicians dey help promote di addiction wit dia songs and lifestyle Di representative of di Pharmaceutical Society of Nigeria Oluwatosin Adeyemi wey watch di film say dem get interest to get di details of dia pipo wey get hand inside di mata to make dem face di law.
Police dey accuse Wine wey be musician wey turn politician, say im talk di statement when im dey perform for one former concert wey dem call Busabala show.
Wetin we call dis foto, Nigeria goment bin say dem try do evritin dem fit, to rescue Hauwa wey di group kill Wetin next?
Di moni wey e make from security work several years ago na wetin e use build di family dia house for Giri before di flood demolish am and destroy everytin wey di precious to am.
AFCON 2019: Predict di match dem Di kontri enta di 2019 Afcon tournament wit di highest world ranking team players like Sadio Mane.
Many don die, and many of dia bizness na im jaguda pipo don burn.
JAMB still add say dem pay N1 billion to owners of Computer-Based Test centres for dia services for di 2018 UTME.
Khan, wey get over 500,000 followers for Instagram, na di first hijab-wearing model L'Oreal don ever get.
Head Master Simon Henderson tell BBC say im go invite Onyeama to meet am so as to apologise face-to-face and "to make am clear say im go always dey welcome for Eton".
Internal Displacement Monitoring Centre say 22 million pipo go be IDPs before 2019 finish
"Once this Pandora box open e go dey hard to close."
Ghanaians for abroad no need come house to vote 19 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Ghanaians abroad dey complain say dem no fit vote for government for dia country Di journey to allow Ghanaians wey dey oversea to vote don begin.
Tiwa Savage don sign ogbonge deal with Universal Music Group 2 May 2019 Wia dis foto come from, Universal Music Group Ogbonge Nigerian singer and songwriter Tiwa Savage don sign exclusive global recording deal deal with Universal Music Group (UMG).
AF Champions League: Lobi Stars, Al Ahly win, Pirates and Sundown lose 16 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di reigning Nigeria league champions Lobi Stars win dia match 2 - 0 today against Les Mimosas although dem no qualify again for di 2019 CAF Champions League.
Buhari say, "dem dey manage di mata quietly.
Another thing we de for inside dis tori Conditional Cash Transfer: Meet di poor pipo wey Nigeria goment dey pay N5000 everi month23rd August 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night12th October 2018 0:58 Video, Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata, Duration 0,5820th December 2018.
Togo: Thousands full street to protest against President Faure Gnassingbé
"Wen you hear about slavery for 400 years ... for 400 years?
World Cup Qualifiers: Ghana hammer Congo 5-1 for Brazzaville
Another thing we de for inside dis tori Stephen Keshi: Why Google dey celebrate am?23rd January 2018 Stephen Keshi: Nigeria Football Federation dey remember former Super Eagles coach7th June 2018 Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal21 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Merci les filles vous formidables !
Cameroon parliament don approve bill weh some lawyers and parliamentarians check say na insult and provocation for use official languages, English and French for all parts for kontri.
Di Museum of Egyptian Antiquities bin open earlier dis year.
Wia dis foto come from, Eatenfish E no be like di detention centre for Christmas Island.
Rwanda na di world first low-income kontri to provide young women universal access to di HPV vaccine wey dey protect against cervical cancer.
AF awards 2018: Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag Caf men player of di year 30 November 2018 Cameroon players Andre Onana and Frack Kom, Ghana Thomas Partey and Nigeria Ahmed Musa, Alex Iwobi, and Odion Ighalo dey inside di list CAF bring out for Player of di year.
Grasshopper na correct wakis for dis pipo4th December 2018 Pufferfish: NAFDAC don flash red card for fish wey fit kill pesin2nd November 2018 Bread wey dem garnish wit cockroach don land dinning table4th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'Na cloth I dey use do sanitary pad' For some wey get moni, dem di even use expensive ones dey cost around 1,000 naira or more.
Pipo dey ask me why I neva comot for di house.
CRM defence lawyers bin file case for stop decision for appear for military court wen judge notify kamto.
She also believe say plenti Nigerians believe trust am dem say she dey run for presidency to move di kontri forward.
Im still talk say: "Dat na huge breast.
Nobodi sabi how many pipo wey die, but some pipo say e high reach 100,000.
Youths na di key to make Africa health better
Yusuf Ojewale Satia grow for Lagos state, southwest Nigeria wia e attend primary and secondary school.
Parliamentary and local council elections dey also happen and women dey run for here.