text
stringlengths
21
14k
Nigeria Labour Congress say court order make dem no strike na child's play
Francis Okoye wey see as e happen say di masquarades bin chook one pesin knife come destroy almost 30 cars for di church.
Chelsea vs Manchester City Community Shield 2018: Di Blues do charity for Aguero
Another thing we de for inside dis tori Woman wan troway poo-poo, come trap for window6th September 2017 How snake bite woman bum-bum for toilet26th January 2019 Jogging woman wey dey always poo-poo for somebody dormot20th September 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
One student for di University tell BBC say dem still dey hear gunshots outside of di school gate, and many parents don rush come di school to cari dia pikin.
Na banishment culture for Kano Emirate inside northern Nigeria for any deposed king to go on exile after dem remove am.
Some dey tweet how pipo dey japa from Abonnema: Skip Twitter post, 1 Residents of Abonnema in Rivers state are seen leaving the community in droves ahead of forthcoming gubernatorial elections.
Inside im post, wey also get fotos inside, Job claim say pipo don get healing and salvation during im crusade for Ongata Rongai, Kitengela, and Kiserian - wey be towns for di East African kontri.
Im say "di first one na to prove im love for Miku.
Imohimi tok for wia dem parade dem give tori pipo say dem bin tink say dem bin tiff because of di way dem harass di police officer say make e allow dem pass.
"Den I go extend Port Harcourt set up bridge from Njemanze (waterside) to Isaka to Old Bakana to Tombia to Ogbakiri to Iwofe.
Dis na di second goal Iwobi dey score dis week, afta im bin score for dia 4-2 win against Lincoln Town for Carabao Cup.
Mr Alexey Shebarshin, Ambassador of di Russian Federation to Nigeria di previous day.
Di needful na say make dem lawmakers) use dia powers wey law book (1999 Constitution) give dem to force di bill down di throat of President Muhammadu Buhari.
Di launch of di event for Accra Mall on Monday be di first of chaw programs wey go happen from through to Friday.
Na wetin im tok Oga Tunji also deny all di rumours wey dey fly around say senator Ajimobi dey coma and dey receive treatment for hospital.
"Tins wey mata to me before no mata to me again," E tok for interview for ABC network on Wednesday.
6th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
E tok say dem don launch search and rescue operation to comot di pipo wey dey trapped inside di building.
Today, Ghanaians have once again queued to buy ECG Prepaid credits.
Argentina striker Sergio Kun Aguero na im score di two goal for Manchester City.
Dem born Robert Gabriel Mugabe for di den Rhodesia on 21 February 1924, im be carpenter pikin and one of di majority Shona-speaking pipo.
For 1981, he take up appointment wit di Federal Capital Development Authority - FCDA and retire for 2006 as a deputy director.
FIFA 2018 Ranking: See where W Africa countries dey
enta some courts for some states find out some states obey di oda while oda no obey.
Mr Bakudi say goment suppose shake bodi help pipo wit moni, especially pipo wey no fit get loan.
Dis na as im help im team qualify enter Champions League for dia second top 4 finish for eight years.
I dey always go cyber café to search internet for information about di exam.
Corruption Perception Index: Mahama gov't perform better in year one pass Akufo-Addo gov't
Wetin we call dis foto, Ifeoma Chrys-Bernadette Ifejika Founder of SCIMA, Ifeoma Chrys-Bernadette Ifejika also get sickle cell disease and don live wit am for 53 years.
"Na inside trees dis monkey dem dey chop but somehow Marsel manage catch dem for ground, and im come use small flash to show di fine hair wey dey di monkey body."
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Lukaku no consult juju comot Everton, na tire e tire!
And e dey likely say di way pipo dey order for goods and services fit reduce if di cost too dey high.
Erica use words like say Laycon dey "ugly", be "mopstick", and be like "drumstick".
But no be true na foam chemical reaction wey firefighters dey use suppress fire incidents.
pic.twitter.com/P0SWagShJM— Theresa May (@theresa_may) August 18, 2018 End of Twitter post, 3 Im foundation bin announce im death on Saturday afta short sickness.
Cameroon military dey under President Biya e ampit, deh di pay big army officials well so dey di obey goment.
Another thing we de for inside dis tori Measles increase by four times for 201917th April 2019 Yellow fever vaccine no get overdose - NCDC5th January 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to FUTA dis na di names of students wey dem expel: Popoola Olaniyi Agboola 300 Level Oluwadare Faith Tobiloba FST 200 Level Nandi Yohanna Jessica 200 Level Ajuwon Tolani Emmanuella 100 Level Emmanuel Funmilayo Taiwo 100 Level Alao Olabimpe Cecilia 100 Level Another thing we de for inside dis tori FUTA don suspend students wey panel beat female student inside viral video17th November 2019 UNILAG: University of Lagos don make campus TV history for West Africa16th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Trump call Tillerson 3 hours after im tweet sack letter I go waka comot if North Korea talk-talk no make sense - Trump Na Columbia University Knight First Amendment Institute and seven pipo wey Trump don block gada to sue di president on top di blockage.
Di big numbers behind Hushpuppi arrest and why e shake Nigeria Who be Woodberry wey Dubai police arrest wit Hushpuppi Di arrest get to do with fresh information, fresh investigation wey link am with fresh cases of suspected internet fraud".
Dem close schools for March after di outbreak of di virus.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Leopard kill Indian Buddhist monk wey ebta forest to pray13th December 2018 10 things to know about people for Congo Basin Forest12th December 2017 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
But before then dem go play friendly match with DR Congo on May 25 and England on 2 June.
@iam_Davido is performing #MOBOAwards https://t.co/aS7wjaCoHa pic.twitter.com/pUaNs8tABC— MOBO (@MOBOAwards) November 23, 2017 End of Twitter post, 1 Dis tori sweet Davido for belle well-well, sotay im come on top Twitter talk im mind.
Rape statistics in Nigeria 2020: Man confess to police say e rape over 40 women including an 80 year old within a year Mansur Abubakar , Kano 10 June 2020 Wia dis foto come from, Kano Police Police for Kano for northwest Nigeria don catch one 32 year old man wey confess say e rape over 40 women including an 80 year old woman within one year.
Mr Mugabe dey 73 years when she born dia number three pickin, Chatunga.
Many kontries don set up helplines, dey offer advice and support to victims.
Wetin we call dis foto, Somb Lingom and oda chevening scholar Afta e first outing for field, wen deh say make colleagues take care for me laik say ah bi baby, Somb Lingom don cover school games, university games, cycling tour.
Dis programme go take pay di bill of thousands of students, including dia feeding, and school fees.
Oscar-winning actress Viola Davis lead di tributes for Twitter.
Di Nigerian singer, song writer and dancer wey real name na Akinmayokun Awodunmila carri di complain enta Twitter.
Inside di statement wey dem release, Apple say dem no intentionally reduce di life of dia product or make am slow to force customers make dem upgrade dia iPhone.
"Di fact say e go pay homage to former governor Kwankwaso or join Kwankwasiya movement no be our problem, as citizen e get right to enter politics.
Wetin we call dis foto, Presido Buhari letter to Yakubu Dogara di Speaker of di House of Representative Wetin we call dis foto, Presido Buhari letter to Yakubu Dogara di Speaker of di House of Representative - Page 2 eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
Assistant Commissioner of Police, Bode Ojajuni wey also tok to BBC Pidgin reveal say na part of di building fall on top di police man.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis pesin no dey happy say Will Smith no use di Hilary line for im jump.
Wetin we call dis foto, Emir of Kano Sanusi Lamido and Govnor Abdullahi Ganduje bin settle dia 'kwanta' Abdullahi family dey hope say dis go make police release di musician.
"Everybody dey talk say I suppose enjoy my last year and play well-well, but me I for like sidon for bench, even sef dey for di stands sef and, for di first time for my life just relax, I go dey free," Mertesacker talk say sometimes sef, when match wan start, im stomach dey turn am life say im wan vomit because di pressure too much.
Dis no be di first time wey members of public don demand justice for di killing of innocent civilians by di Nigerian Police.
Ojeh Eseose tell BBC Pidgin say, "Di first time wey I exercise, my bodi begin pain me wey bin drop my motivation."
Boko Haram: UK don train 28,000 Nigerian soldiers - Boris Johnson Why e dey happen?
Skip Twitter post, 1 Every time someone needs to pay school fees or build a house or set up a side chick, they change the design.
Wia dis foto come from, Ebenezer G Tetteh Wetin we call dis foto, Nana dey four to five years when doctor tell her mama say she get autism.
Govnor Godwin Obaseki and Pastor Osagie Ize-Iyamu.
Plenti birth rate Wia dis foto come from, Getty Images Big difference dey for di population between north and south, and according to Garba Sheka "dis no dey help di north because dem no dey productive".
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools resumption and Waec examination date: NECO, NABTEB, NBAIS, Junior Waec and National Common Entrance exam timetable don come out - Check am here29th July 2020 Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete28th July 2020 Toke Makinwa Banana Island house and Festus Fadeyi: Amcon and di Nigerian radio personality don react28th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
pic.twitter.com/MrvwEhHruE— Ayotunde Salako (@ayotundesalako) May 14, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Why Brymo wear 'G-string' for im new video28th March 2018 Video, Brymo believe say music no be just entertainment7th April 2018 Twitter no be beta place for woman at all - Amnesty International19th December 2018 Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Robert Mugabe Some pipo fit no like Mugabe.
Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19
Ofcom say Pastor Chris sermons ontop how 5G take dey cause coronavirus - wey UK citizens get access to watch via cable TV - fit harm dia citizens and therefore e break dia broadcasting rules.
Dem no support media player for your device Pierre Nkuruziza: Who be di Burundi president wey rule for 15 years?
Im also say di police don arrest 15 pipo wey dem suspect say get hand inside di whole thing.
RMD and Mercy Johnson on QTMPY Outtakes
Posted at 13:59 20 September 202013:59 20 September 2020 Reactions as Godwin Obaseki win re-election to become Edo State govnor Some Nigerians don take to social media to react to di news say Gowin Obaseki win im re-election to become di govnor of Edo State for di second time.
Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme How Benin Republic rice import from Thailand take affect Nigeria Olukayode Oyeleye, wey be di tok-tok pesin for agriculture minister tell say di border issue don tey wey e dey ground but dem no wan reveal di kontri yet.
Di final result go come out for programme wey dem go broadcast on BBC World News on 14 December by 6:30pm.
Is that thousands not too small for this project?
Former govnor don win Ekiti govnorship primary Governor Ayodele Fayose bin announce for local tori pipo say, di police pipo beat am and pour am tear gas.
Macron dey come Nigeria to follow ginger creativity Wetin we call dis foto, Street sweeper dey work but she no wear any protective clothing BBC tori person Dooshima Abu wey go round di capital city say she observe say most of di people wey dey sweep street na middle aged women wey no go school.
In relationship wey get pikin and adult, di power wey dey no balance and na di role of di adult wey suppose know better to refuse and take that moment to educate di pikin on power difference and how e no dey okay for adult and pikin to have sexual relations."
Another thing we de for inside dis tori Premier League Top scorer: Aubameyang, Mane and Salah win Golden Boot With 22 goals, Senegal Sadio Mane, Egypt Mohammed Salah and Gabon Pierre-Emerick Aubameyang finish as di top scorers.12th May 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
5) Nipsey Hussle tribute... and song from Fame Wia dis foto come from, Getty Images Rapper Nipsey Hussle bin die last year afta dem shoot am for front of im clothing store for Los Angeles, US.
Maybe e fit go back to im profession Sanusi na ogbonge Economist.
'We begin see dead bodi dey float' Mr Ahinsu talk about wetin happen as government bin pursue people from Otodo-Gbame: "After some days pass, we begin see dead bodi dey float.
Dem dey covered and dia plan no be to corrupt public morality because dem no do am in a way for pipo to see dem."
So far na 500 UK military people don give training to di Nigerian Armed Forces E pass 40 UK military people wey dem don dey send to Nigeria regularly.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, We live for Katako sake of no rent moni Beta-beta houses dey Abuja city - many of dem estates but dia price too high for average workers talkless of poor pipo.
Skip Twitter post, 2 * Be friendly and cheerful.
Na di ex-president daughter, Bona Chikowore, write to di Master of High Court for October, wia she list di tins wey dey her father estate as including $10m for local bank, four houses for Harare in addition to im house for villlage, one orchard and farm, di Herald report.
Di agreement na to use interest of 3 per cent over 15-120 years pay back di loan.
Another thing we de for inside dis tori Brexit: British MPs don reject anoda Brexit Deal13th March 2019 BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit"12th March 2019 Brexit latest: Theresa May win confidence vote afta UK parliament reject Brexit deal16th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di ruling Jubilee Party say dem go continue with di repeat presidential election.
Di soldiers bin die after mortar grenade carry explode anyhow, when dem dey do target practice.
"E affect us well well, I tok with dem before World Cup but dem no gree (to break dia fasting)," na wetin Abo Rida.
"Di truth be say pipo don reach boiling point for northern region of Nigeria" Wetin we know about di latest attack wey kill at least 81 pipo for Borno Different attacks don happun for different states for di North wey don kill many pipo both aduts and pikin dem and many dey point fingers at jaguda pipo, terrorist Boko Haram or Fulani herdsmen, or bandits.
ayelsa, Kogi election final result: Buhari tell Nigeria main opposition PDP to accept defeat wit grace 18 November 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency President Muhammadu Buhari receive Governor-Elect of Bayelsa State, David Lyon for Aso Rock Abuja on Monday where im go present im sef as di tear-rubber Govnor from Nigeria ruling APC party.
Na also day to celebrate di winner of dat election, late Moshood Abiola (MKO) wey die for detention on July 7 1998 under circumstances wey pipo still dey suspect.
Wia dis foto come from, Kevin Winter/Getty Images Wetin we call dis foto, Na double role Katy perry play for MVA, Emcee and Performer.
Video Journalists: Sarah Tiamiyu and Faith Ilevbare Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 2:25 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills, Duration 2,252nd January 2019 1:27 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda, Duration 1,277th November 2018 1:17 Video, National Sports Festival: 6-year-old Deborah Quickpen wey wan be Africa female Chess Grandmaster, Duration 1,1716th December 2018.