text
stringlengths
21
14k
Small children and pregnant women just dey trek long distance with load for dia head.
Another thing we de for inside dis tori Popular jazz musician Hugh Maseleka don die23rd January 2018 Kofi Annan: 4 tins wey connect di late UN oga to Nigeria21st August 2018 Country Classic Singer Don Williams don die9th September 2017 Ras Kimono: Nigeria reggae star don die10th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
To add to all of dis one, e don sign very big production deal wit Netflix.
Sylvie Ndongmo, di President for Women League for Peace and Freedom (WIL-FP), say dia work deh see some signs weh e show say violence fit bi for dis legislative and council elections.
No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment Why minimum wage palava neva finish for Nigeria Workers Wia dis foto come from, Getty Images Oga Adelegan say pipo wey dey work for both public and private organisations go dey collect di new wage.
E advise make pipo no dey fear anyhow, but report any case of Lassa Fever to di nearest health centre.
#EndSars: Nigerian VP Yemi Osinbanjo say goment dey chook eye inside di mata 28 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vice president Yemi Osinbajo say goment dey chook eye inside di end SARS mata.
Coronavirus dey real, e happun to me, my colleagues and many oda patients I dey look after.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown18th November 2017 1:53 Video, 'I dey hide inside coffin as pickin' - Di woman wey dey sell coffin, Duration 1,5328th February 2018.
Another thing we de for inside dis tori Professor Benneh: Ghana Police arrest four over de murder of Prof Emmanuel Yaw Benneh, UG Law lecturer14th September 2020 "Osun Osogbo shrine porn video": Tobi Jolaosho 'King Tblak' wey act 'blue film' for Osun forest don land police net14th September 2020 Port Harcourt hotel murder: How girl wey dem press kill inside hotel room dey shake Pitakwa2nd August 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Video, Ogar Jumbo: Police wan hide killing of my husband under carpet - Widow26th March 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na for dis process weh drums for petrol burn, burn houses and five pipo, woman and four pikin dem.
For this year alone, e pass 80 women and girls wey the terrorist group don use take carry bombs wey don kill innocent people.
This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino Falz bin don explain di reason why im do di video and di message wey im bin dey try send give Nigeria and di pipo.
Inside di part two of di conference video wey trend (YouTube don delete di video afta we write dis tori), Dr Stella say be Cameroon citizen wey train for neighbour kontri Nigeria and she enta America for 1992.
R Kelly dey face fresh court case unto claim im infect woman wit STD
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Meet di new Big Brother housemates Venita and Elozonam30th July 2019 BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 BBNaija: Why Khafi head of house win dey cause serious tok-tok online26th August 2019 BBNaija 2019: Frodd win di Ultimate Veto Power for di house22nd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Evangelist Reinhard Bonnke don die Policeman shot dead young graduate for quarrelling close to bank Police say divers retrieve Comfort swimming cap from di pool pump but investigators bin no find anything wrong with di pool, wey dem don reopen afta di incident.
Dem don also warn di herdsmen wey dey new enter south west say dem no want wahala, so make everybody try respect demself.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 One statement ontop Genest management Facebook page tok say contrary to wetin pipo dey reason, dem neva get official confirmation as to wetin cause di model death.
Skip Twitter post, 2 Anthony Joshua showed a extreme discipline and ring IQ throughout the fight.
Na six candidates go show for di debate.
To me, di solution na for couple to get deep understanding before marriage dat go reduce all dis problem wey dey happun.
Buhari Atiku: INEC don announce new date for Rivers State elections
Another thing we de for inside dis tori Senator Ovie Omo-Agege: Who be dis senator wey dem say arrange pipo wey tiff mace?19th April 2018 Dino Melaye, Nigeria goment go wear one trouser again5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
If you get issues wit me, face me and tell me".
"Di only thing I fit tell you now be say I still get 18 months contract with Chelsea.
Kim Kardashian later admit in public for di first time say na bipolar disorder wey Kanye get na im make am dey tok one tin today, tok anoda tomorrow.
For dis kana inhuman treatment, CHRDA di call on Ambazonia defence forces make deh stop dis wowo treatment, check weti international law tok for use modern war tactics, respect all man weh deh capture and free dem, den stop for attack public servants.
Wear facemask as e dey compulsory before dem comot for house and wen dem dey inside private or public vehicle.
Di kontri win di bragging right afta 24-year-old Ghana cook, Sika Mortoo, flog im Nigeria counterpart take win di cooking competition to make am di kontri wit di best jollof rice.
For some fans for social media, di game no sweet as dem bin dey expect: Skip Twitter post, 1 So l made the right decision to Watch "Fist Fight" on DSTV 105 after that early goal....— Kelechi Watchdog Nkoro (@K1Says) June 1, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The highlight for Liverpool fans Vs The highlight for all other football fans:#UCLFinal #TOTLIV pic.twitter.com/ydiTRyntwU— Peps (@Pepsovic_) June 1, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Jose Antonio Reyes: Former Arsenal player don die for car accident1st June 2019 Caf Champions League: Esperance win afta Wydad abandon match because of VAR1st June 2019 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Police say dem come later release Duncan based on say dem know am (self recognisance).Based on dis, di representative of di former Governor receive one letter wey cancel di contract so dat Duncan go fit refund di money, and since then dem neva use eye see am and all try-try to reach am no work.Police later add say dem later come receive warrant of arrest wey lead to di early morning arrest of Duncan.
De mater spark social discussion on morality den corruption among de youth.
Oga Kjemprud say di number of visas wey dem dey give Nigerians dey too small.
According to tori, di GOT star dey dia sake of stress.
60 years old Oluronbi of Orchard Drive, Longbridge, Birmingham, chop conviction of 15 rape charges, seven indecent assaults and two sexual assaults.
President Buhari say Nigeria don develop one National Social Investment Programme- pro-poor scheme wey target di poorest and most vulnerable household for di kontri.
But wetin few days im shrink "from big man to small pesin," im add.
Mr Pissetzky admit say e no dey "100% familiar" with social media and im children consider am too old but e know say "dat na how pipo dey make money today".
Deh di find themselves between devil and deep blue see, as Boko Haram di attack, and security forces also harass dem for investigation".
Instead na estimated bill dem dey carri come meet am and e dey too expensive.
Iwobi later comot for di game for second half as e look like say im get injury.
But di number of pipo e don kill no reach that of Sars.
Tori from other corners dey say e be like some members of di crew survive.
Dis na sake of say Dr. Jonathan oga, Yar'adua get health wahala.
Another thing we de for inside dis tori Anas bare en teeth at Kennedy Agyapong, whack am plus GH₵25m defamation suit9th June 2018 Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Anas Number 12: Abedi Pele, Kofi Amoah and three odas dey lead Ghana football committee14th June 2018 Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa12th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot "I no wan yab any makeup artist wey dey collect plenti moni but if na me dey marry, no matta as I take get moni reach, I no fit pay 300,000 naira for makeup.
"E no too tay wey husband kill im wife for Unguwar Jakada wey dey near us and later hospital confam say di husband get mental problem.
For plenti kontris screening dey only start with women wey be 50 years-old and e dey happun evri two to three years.
Overtime, I see that authorities only listen to "protest".
Photos dem na from AFP, EPA and Reuters Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem go use di Video Assistant Referee system during di match for Old Trafford, na Italians Paolo Valeri and Maurizio Mariani go dey responsible to give second eye.
Now, I fit go everywhere for my country."
E come do second degree for Law from the University of Cambridge, England and come go Nigerian law school, finish, dem come call am to bar for 1983.
Di compani take di decision afta di Harvey Weinstein scandal and #Me Too movement wey don happen for Hollywood.
"My plan na to assist my old papa for farm den eventually get my own farm ,dat is before landing a job so as not to just siddon like that.
Before im die im bin be one of di founding members of di Peoples Democratic Party (PDP) wey be di major opposition party for Nigeria.
Inside statement wey dem release for dia website, di aid company deny di accuse come add say dem dey 'redi to support any investigate'.
Dumo Lulu-Briggs: Court don replace Accord party candidate name from Rivers Govnorship race
You are kindly advised to follow @DanaAir for updates.— Port Harcourt Intl (@PHCAirport) February 20, 2018 End of Twitter post, 1 E never too tey wey door from one of dia planes from Lagos to Abuja fall comot.
'Lifeless', 'vote wisely' and oda tins wey Nigerians dey use reply Aisha Buhari But oga Buhari say losers suppose look Lagos govnor, Akinwunmi Ambode wey, even though e loose, e no abandon di party.
One of di things wey happun wey shake pipo for Game of Thrones happun for di third season: three of di main characters die for one episode.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori EFCC: Former FCT minister get case on top fraud Jumoke Akinjide wey be ex-FCT minister get matter to answer as, di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) for Nigeria don drag am go court on top N650m fraud matter.16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na afta e ask for adjournment, di Chief Justice of Nigeria Muhammad Tanko, wey dey preside ontop di mata ask di court to shift di case go next month.
End of Facebook post, 1 Sex no fit cause cardiac arrest As a woman, you go fit buy male sex doll?
BBC Pidgin website: https://www.bbc.com/pidgin/media-47007052 Or ontop Facebook Live: View more on facebookView more on facebook Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Di Unicef report rank UK, Ireland, Greece, Cyprus and Switzerland di lowest of 31 "rich kontris".
Video by: Dooshima Abu Another thing we de for inside dis tori 1:07 Video, Pickins wey turn superheroes, Duration 1,07 Josh Rossi na photographer wey use magic for photo take show some pickins dem say dem fit do wetin others dey do.26th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
'2nd August 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 No sell National Theatre - Nigerian lawmakers don warn10th February 2018 Lagos dey among di 'worst place to live' for dis world - report14th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di country also dey among di few countries wey never still completely put law to stop dis kind practice of female circumcision.
Some of dem di complain say de hotels dem no clean and some hotels no gree de passengers as deh no bi inform dem before.
Wia dis foto come from, Buhari Yantumaki Yankara protest- Dis also happun for Katsina on June 11 2020 after pipo of Yankara town come out to protest after bandits attack Faskari town wia about 40 pipo die.
Anglophone: Minister say Sisiku Ayuk Tabe, odas dey fine but lawyers nova see dem
Wia dis foto come from, Daniel Semeniworima Wetin we call dis foto, If each person get TV, AC, bulb and fridge for Nigeria, dis 5,222 megawatts no go fit serve di country.
Chelsea don sack Antonio Conte as dia manager
Di two senators wey talk for di videos wey Aisha Buhari share na Senator Isah Misau and Senator Ben Murray-Bruce.
Rose Handan na nurse for Birnin Gwari local goment area, Kaduna, north west Nigeria, she say scorpions plenti no be small and dem don get cases for her clinic of women wey dia belle kiakia comot afta scorpion bite dem.
Selected for 'One Maryland, One Book', for Purple Hibiscus, 2017 66.
Part of wetin dey provoke university lecturers na di claim say federal goment wan increase students fees and introduce education bank.
Some dey reason say na only white people suppose dey run from sun, as dem no get melanin for dia skin.
Another thing we de for inside dis tori Mesut Ozil: Arsenal midfielder say im no wan play for Germany again23rd July 2018 Unai Emery: Fans happy pass say Arsenal sack dia coach29th November 2019 Mesut Ozil: 'I get two hearts, one German and one Turkish'22nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
(@iam_YCee) September 3, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 There is this subtle dislike that a lot of them (If not all) feel towards Nigerians and no matter how hard they try to hide it .. it eventually jumps out - like when AKA had a full childish grown man tantrum when they lost to Nigeria in the nations cup— ZAHEER!
Busola Dakolo UK Guardian interview: 'I no sign petition to change my rape case against COZA Pastor Biodun Fatoyinbo'
I want to go join United.
E talk say im miss di old Kanye wey always dey set on im goals, di sweet Kanye, di Kanye wey dey mad for beats.
Pondei bin dey sick' before e faint for NDDC probe Ooni of Ife collabo with Mr Macaroni to do comedy skit See evriytin you need to know about di new season of Big Brother Naija.
One source tell BBC say Magu go ansa interrogation ontop accuse alias allegation wey di Attorney General of di Federation bring against am.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Early dis month, dem arrest LiAngelo Ball, Cody Riley and Jalen Hill for China after dem accuse dem say dem thief sunglasses from one Louis Vuitton store wen dia team travel go Hangzhou.
Katsina blast: ‘How my four pikin die on di same day' 20 July 2020 Wia dis foto come from, Abubakar Yammama Wetin we call dis foto, Mallama Gaje Iliya "After dem chop and wan comot I just tell dem say make dem come back safely, e no occur to me say na di last time wey I go see dem until pesin run enta house tell me say dem don die.
Last year, goment accuse di Anglophone separatists say dem kidnap nearly 80 school children dem.
(@etiyene_) January 6, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I just won the Soundcity Best New Act award.
Slovenia, Slovakia, Poland, Lithuania, Latvia Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Some embassies don spoil finish Some embassies no dey good condition; services for there poor and staff no dey collect salaries.4th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
But Olalekan Fabguyi wey be di Nigeria Manager tell BBC Pidgin say "notin like dat dey happen for Nigeria".
Grace Mugabe don join former Dictators dem wives
Oga Kanye bin first tok say, di slavery wey African Americans suffer hundreds of years ago, fit don happen by "choice".
Na because di two of dem dey measure di success rate for different stages of fertility treatment.
6 Woman Photographer wey dey rule Nigeria Small animal wey fight wit fox win best foto award Wia dis foto come from, Hanan Buhari/Instagram Wetin we call dis foto, Hanan Buhari wey be one of di girl pikins of Buhari bin recently graduate wit Frst Class kpali from one foreign university and na professional photographer she be.
Collation don begin for Imo State Govnorship election Nigeria Army reply to British High Commission ontop Rivers Govnorship Election Di first pesin to tear result na di PDP man for di collation centre, Uche Onyeagocha, wey tear di Ideato South local goment area result.
Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine
Skip Instagram post, 2 A post shared by Beyoncé (@beyonce) on Apr 15, 2018 at 12:49am PDT End of Instagram post, 2 3.