text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2019 Patoranking name new album after im daughter22nd May 2019 Waje say 'Music no be for me', see how Nigerians react25th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
ANAMBRA Federal Polytechnic, Oko, Mass Communucation Centr II, Anambra State ANAMBRA Grafil Computers Limited, Grafil House, High Tension Road, Opp. |
Dem go distribute palliatives from house to house inside di local goment. |
Dem force children stand naked Tori be say at least eight of di children get needle mark for dia body from injection wey nobody know di kind thing wey dey inside. |
Nigeria dey prepare for WHO to declare am Polio free Dr. Simon Fishel, wey dey head di research say part of di process na to put di woman ovary for freezer. |
Ariana even say get PTSD sickness from di attack, and no even tink say she go ever fit tok about di event witout crying. |
Cameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs |
Rape statistics for Nigeria According to Isaiah Owolabi, Co-founder & Project Director of HACEY Health Initiative, public data on di total number of rape cases reported to di police np dey. |
Great Green Wall initiative: Nigeria dey carry last 30 January 2018 Wia dis foto come from, SEYLLOU DIALLO/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Senegal na one of di countries wey dey part of di Great Green Wall project - di na acacia tree E go change lives and make things better for everybodi as climate matter like desertification dey change things. |
oronavirus cases in Ghana: Over 700 pipo contract Covid-19 for dema workplace within one week 13 May 2020 Workplaces for Ghana like factories, offices and markets turn hotspot for de spread of Covid-19, Ghana Health Service (GHS) reveal. |
Werner write im name for di record books for Stuttgart as di youngest-ever goalscorer for di Bundesliga at 17 years, six months and 16 days. |
Dem say make citizens "observe di COVID-19 protocols of hand washing wit soap under running water, use of certified sanitizers, wearing of face masks and maintain social distancing." |
Speak up for those who do not have a voice!— Aproko Doctor (@aproko_doctor) May 28, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 When did the value for Human Lives become so little? |
Tori be say di push for di creation of anoda kontri from Cameroon start afta security bin block heavy protest by di Anglophone region say dem no dey consider pipo for di region for key posts for goment even though na dem be 20% of di population of di kontri. |
Di argument start wen Lucy dey inside bathroom and Nengi come hear something wey she tok, then she come ask Lucy if she dey refer to her. |
Hold your voters card Before you go for polling unit, you get for hold voters and identity card. |
And I no dey fear you." |
Fainting Dance ban: Kano Hisbah need sabi say dance fit come in any form |
Dis people, like di woman wey dey near Love Sunday house , wey dey do "artifcial refining" wey be when dem sell petrol wey dem make from crude wey fall from pipeline wey spoil. |
How to reduce burnout Dr Rachel Morris say one of di tins pipo fit do to reduce burnout na to increase dia odeshi to stress. |
Dis one mean say no movement during dat period except for pipo wey dey for essential services; Face mask or covering of face go dey compulsory for public from now on and pipo must wash dia hand regularly & practice physical distancing, & avoid non-essential movement & large gatherings too. |
Di 53-year old dey recover for hospital. |
But di government deny say dem use strong hand to control di demonstration dem. |
Alistair Jarvis wey be chief executive of UK Universities still join mouth; im say "we welcome di way government take time to do this examination well-well. |
"Di thing wey dem tok na say weave dey manageable dan natural hair" Some sabi pipo say say women across Africa dey spend around $6bn (£4bn) ontop weaves, braids and wigs every year. |
Skip Twitter post, 1 Reabsorbing Abdulrasheed Maina is a slap on everyone’s face who campaigned and voted for PMB on the basis of Anti-Corruption. |
"I want to say dat we African writers must centre di African focus. |
De militants dia target na military buildings and equipment, ordinary pipo and groups weh deh di give help for pipo for de area. |
Las las im tok say, "if not for music some of these pipo wey u see for don join bad gang or enter drugs but dia passion for music na wetin cari dem hia and na wetin dey keep dem focused". |
E say problem no fit finish if FIFA di wait make parliament change law for 2011 weh e di organise sports activities for kontri. |
That's what all this reparations talk is - buying black turnout.— Bill Mitchell (@mitchellvii) July 20, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I'm not going to lie though I am a Kanye stan and super skeptical about media narratives of someone who can and will only be remembered as a daring pioneer. |
Chance dey say e go ready for di match." |
Ballon d'Or 2017: Sadio Mane dey 30 man list |
Tanzanian 43 year old billionaire Mohammed Dewji na di youngest for di list for number 14 wit $1.8 billion. |
Wia dis foto come from, Garba Shehu Wetin we call dis foto, Muhammadu Buhari dey collect report from Ama Pepple E thank di committee members for dia effort ontop di mata come promise dem say e go send di executive bill go National Assembly make dem stamp am. |
Zamfara suspected herdsmen attack: How bad gang don kill '60' people 29 March 2018 Wia dis foto come from, STR/AFP/Getty Wetin we call dis foto, Dis kind attack dey very common for Zamfara state. |
As with elections for most places for di world, plenty people blood don dey hot. |
Porter tok say di death of Enita continue to dey haunt her family, including two of her oda pikin, wey dey di room wen dia younger sister for die. |
"Eat well, drink well, touch your belle and enjoy di fact say you carry belle. |
London na "where modern slavery" dey grow well-well, and charities dem dey warn say most of di victims dem dey come from overseas. |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles don drop five players from World Cup list30th May 2018 Super Eagles jersey for 41k? |
Another thing we de for inside dis tori 5 Ways You Fit Get President Trump to Sack you15th August 2017 5 ways wey no pure to take sack pesin from work13th March 2018 US: Sports stars bend knee give Trump25th September 2017 Blue film actress don sue Donald Trump on top 'keep shut' agreement7th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"Place like Emeagor Kugbor now my pipo dey dia, di area dey difficult to work as na swamp and e get plenti points wey dis spill dey happun because of bunkering activities for di same line. |
During dry season, di stream usually dey dry up; dis dey make am difficult for di pipo wey dey live for di village to get access to portable water. |
Cameroon minister say Anglophone leaders don fat for prison Wia dis foto come from, Sisiku Ayuk/Facebook Wetin we call dis foto, Julius Sisiku Ayuk Tabe na im be di leader of Abazonia Cameroon Territorial Administration Minister, Paul Atanga Nji say de secessionists leader Sisiku Ayuk Tabe and 46 odas weh ngomna force back from Nigeria dey fine and deh don grow fat. |
He say di players use dia mind play di match and im dey very happy for dem. |
Because of dis, Governor Lalong don put night to morning curfew for Bassa local government area. |
Na Ebere Amaraizu, wey be di Command talk-talk person carry di information give tori people. |
Another thing we de for inside dis tori Is Rema dead? |
Skip Twitter post, 3 How can a sensible person be requesting for a police report before treating accident victims... |
24 oda members go get N100,000 each. |
"We take e go Yaounde Central hospital and e di respond to treatment," de NGO write. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di Nigeria teenage girl wey dey code Dem don increase how di phone go fit sabi im owner face Face identification, wey be di most secure facial authenticationn system ever inside smartphone don dey even "faster" according to Apple. |
'Make una no give Atiku Abubakar American Visa' - Protesters to US Embassy E also say im don resign im membership of dia party APC. |
Dem do di investigation for Bonny General Hospital and five Oda private clinics and one pharmacy come advise pipo wey get di symptoms to immediately report to di nearest health facility and for pipo to practice personal hygiene, especially social distancing. |
Dariye later manage reduce di time to ten years after court of appeal for Abuja commot four years for di prison time. |
Another thing we de for inside dis tori April Fool's Day: Samuel Eto'o no like magazine joke2nd April 2018 Cameroon: Footballer Samuel Eto'o rescue migrants from Libya?28th November 2017 Samuel Eto'o don comot Turkish club Konyaspor4th August 2018 Samuel Eto'o don join Qatar club14th August 2018 Samuel Eto'o Fils go bi August guest for The Voice Afrique17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Boxing Day: Why dem dey call am dat name? |
Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, On 23 July, 2020 leaders of West African kontris bin do tok-tok for Bamako, to try settle di gbege wey dey happun inside Mali. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana MP do 17km bicycle ride go parliament take protest high fuel prices6th November 2018 'Vagina dey Wise' village don make Ghana lawmakers laugh yakata27th July 2018 Ghanaians no need travel for erectile dysfunction treatment14th September 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E fit even be pesin wey dey inhale droplets directly for coronavirus carrier wey dey cough or sneeze. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Nigerians no dey use ear hear osho free, na so dem rush go di Play TV office to collect di free decoder. |
Zaghari-Ratcliffe bin claim she go Iran for holiday but Iran say na spy she be and dem say Johnson don confirm wetin dem believe after im go misyarn for parliament say she go Iran go train Iranian journalists. |
"Sometimes condition go dey critical but e go normal again. |
Drugs dey wey you fit use cure malaria. |
Lagos City Marathon: See photo of people wey run 10 February 2018 Dis na di biggest marathon for Lagos, Nigeria and e don dey happen for three years now. |
Kenya Mis-Leaders are a threat to mwanaichi wellbeing!— Shiru Mwangi (@Shiru_Mwangi) August 19, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Retrogresive move. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin be antibodies and T-cells? |
Dem say make di school principal produce di CCTV camera inside di school so dem go fit see wetin bin don dey happen to dia children. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Minority lawmakers talk on top 2018 budget Di lawmakers meet ahead of budget presentation by President Nana Akufo-Addo government later dis week.15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Na so di chopper do emergency landing; e land quick quick. |
Awa Fonka river for de area and heavy rain cause de slide, weh e affect 11 houses weh deh bin deh for de area. |
Why Man City Bernardo Silva dey for hot soup Bulgaria FA president resign sake of England players abuse George Weah wan remove 'racist' law from Liberia Wia dis foto come from, Serie A Wetin we call dis foto, Serie A chief executive Luigi de Siervo (left) and artist Simone Fugazzotto tok about di artwork for news conference on Monday Di club add say "dem surprise say nobody consult dem" ova di artwork, wey dem go display for Serie A headquarters for Milan. |
Di report come add say di situation be like dat because dem neva produce food for those areas for di past three years and dis one na because of boko haram and farmers-herdsmen palava for di region. |
'Dis na history' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di 9-year-old Nigeria boy wey dey dream to become World Champion for Boxing Joshua tell BBC Sport say im don dey watch video of Lennox Lewis, wey bin win di IBF, WBA and WBC belt for 2000. |
For once, I thought see had changed and her temper had improved. |
As all dis one dey happun, govnor Godwin Obaseki deputy Philip Shaibu sef also don resign from APC. |
He tok say Zindzi Mandela na household name and she show strength and support during di apartheid struggle. |
"But I let dem understand say to dance wit heel no change anytin or pesin personality." |
E allow recognised staff take im temperature and pipo wey follow am too." |
Femi say if to say (im Papa) Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin spoil. |
Di 'unpopular' kontris Abacha loot don make Nigerians sabi Tori be say di money na mago mago, corruption money wey flow during Abacha military regime. |
Wia dis foto come from, Alamy Whereas, some even go as far back as being part of Social Democratic Party (SDP), one of di oldest political party for Nigeria. |
Dis na as Yemen dey continue to fight one of di worst cholera outbreak for dia history. |
Musician wey yab Kano govnor for song don get two years jail sentence |
He san add say "that dey explain why year of roads become major theme from de speech sake of roads dey fall under infrastructure." |
Oil tanker with Indians don lost for West Africa river 4 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Africa most dangerous river before now na di one wey dey near Somalia Oil tanker ship with 22 Indian crew members inside dey miss for sea wey dey near Benin, inside West Africa. |
The Money Africa oga - MTN listing for Nigerian Stock Exchange go ginger young pipo interest for stock market - The Money Africa oga 15 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images MTN Nigeria wey be one of di major telecommunications network for Nigeria on Wednesday announce say dem go start to dey trade dia shares on top di Nigerian Stock Exchange from Thursday May 16, 2019. |
mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 31029598 cases 960834 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri. |
I want you to know that I am nothing without you, but I can be everything with you by my side. |
Cameroon Ambazonia leaders appear for court 10 months afta dem 'disappear' for Nigeria Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja Wia dis foto come from, @GovAmba -Twitter Wetin we call dis foto, Since 1 October 2017 wey secessionist group declare freedom from La Republic na im katakata increase for southern Cameroon Since January 2018 deh arrest de separatist leaders for Nera Hotel for Abuja Nigeria bring dem back for kontri, goment do preliminary investigation for dis taim weh deh bin bi for SED. |
Another thing we de for inside dis tori Fuel Scarcity: Petrol sell for as high as N350 per litre, all filling stations close shop, transport fare double for Port Harcourt20th February 2020 N800b subsidy: Oil marketers for Nigeria don give goment 7 days strike warning3rd December 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di compulsory meeting wey go include Mrs Zainab Ahmed, wey be Minister of Finance and Senator Chris Ngige di Minister of Labour & Employment go start for 5pm Tuesday evening. |
E pass wit beta grade, and gain admission to study chemical engineering for Ahmadu Bello University inside Zaria. |
Di PlayStation 5 get black core wey surround di curve white edge, and blue glow. |
Ike Ekweremadu: Dabiri-Erewa condemn attack of Senator, want investigation |
"That be why we believe that we believe sey dem no for restrict am to only to political parties otherwise we will miss the point. |
Greta Gerwig collect nomination for Lady Bird, one of nine films wey dem shortlist for best picture award. |
Valentine's Day: 5 Countries wey you no fit celebrate am |
She and her family don swear up and down say na visit she go visit her Iran family members for there. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.