text stringlengths 21 14k |
|---|
Man don sue company for condom wey burst as e dey use am British pipo 'dey knack less than before' Oga Nwangwu say Nigerians no get any palava with buying of condom, as 82 percent say e dey easy for dem to buy condom, while 10 percent find am fairly easy to buy. |
2 John Legend na 2019 'sexiest man alive' Some Nigerians for social media don begin dey react and wonder wia dem dey wen America singer, John Legend come perform for Lagos. |
Wetin she talk no be lie...but no be everything we suppose talk." |
Di money wey dem dey raise, na to use carri fight di case against Police for court. |
Although di government never officially announce whether dem go reduce di light supply from 24 hours or not, but one official tell BBC say dem don reduce di light to 12 hours a day. |
United Nations Environment Programme theme for di observance dis year, na "E don reach time for Nature." |
But even Obinwanne Okeke aka Invictus obi fraud money case no reach all di tins dem dey accuse Hushpuppi for. |
Idris Elba: Why e go hard to get black James Bond Pipo dey want know wetin go happun to Jon Snow, Daenerys Targaryen and all the oda actors for di feem wey pass seven seasons. |
End of Facebook post, 2 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Kolinda Grabar-Kitarovic win many pipo for di World Cup 2018 wit her personality. |
Professor of History for Bayero University Kano, Tijani Usman Naniya take us through di journey and di issue of banishment. |
Arsenal: Alexis Sanchez & Mesut Ozil no go leave for January |
"Wetin happun be say our pipo dey go pack sand for di place and over di years di place don become big manhole and u know how e be say di more una dey dig pack di upper side dey become more exposed, so na dat upper side fall on top dem as dem dey inside di hole." |
Shiites: Britain want Nigeria to torchlight army action on top kill-kill of 50 pipo |
For one 2018 interview wit di BBC, Finance Minister Zainab Ahmed tok say need dey to sidon tok about how pipo dey born for Nigeria - because na one of highest for di world. |
INEC release seven steps to follow to helep Naija pipo understand how to voting on election day. |
Another thing we de for inside dis tori Coca-Cola wan do shayo drink7th March 2018 Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 Why beer and cigar go cost well-well12th March 2018 Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 Things wey fit cause low sperm count14th February 2018 Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 Five things wey fit 'help' with your hangover27th December 2017 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Facebook wan make goment regulate dem31st March 2019 Whatsapp wan begin let users do 'back to sender' for yeye group chat invite20th February 2019 Trump border wall: Pentagon don approve $1bn for US-Mexico border wall26th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Last week, one federal judge bin secure temporary injunction against one organisation, Genesis II Church of Health and Healing, wey sell one of these products say e fit cure coronavirus. |
Bandanna https://t.co/nRxiyMslXe— SAMINI (@samini_dagaati) November 15, 2017 End of Twitter post, 7 Meanwhile Wizkid no talk one word ontop di mata, instead im nack im fans one for di road, im new release ''Manya'' for dem to enjoy. |
She dey call for all women to get legal rights for marriage. |
Shortly afta independence for 1960, di federal goment under di leadership of Prime Minister, Abubakar, Tafawa Balewa realise say kontri pipo bin no trust each oda sake of say dem no each oda well. |
For e, de reason na for prevent fraud weh e di take ruling party for pawa. |
Nollywood actress Mercy Aigbe wey just enta dis ogbonge category afta she tear rubber for her first house suppose dey jolli wit champagne but she dey vex like thunder. |
AFRIMA Awards 2019: Burna Boy, Stonebwoy, Tiwa, 2baba and Wizkid win award |
Isaac bin dey play for di Austin Bold of di United State League (wey be lower football league for Western America) and di team say im die on Wednesday night. |
WhatsApp wan limit message-sharing Dis new setting wey go dey di privacy menu for Whatsapp, go give users options to accept group chat invites from everybodi (wey be di current setting), only dia saved contacts or nobodi at all. |
I don accept my condition tey-tey and I dey ok wit am. |
Before-before di plan na to make sure say nobodi go use dat kind passport again by middle of October. |
Another thing we de for inside dis tori Harry and Meghan: Royals wey don leave palace to live dia own life15th January 2020 Queen don agree for Harry and Meghan to get 'transition period'13th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Im don try to reduce as dem dey import 'luxury' goods for overseas. |
Another thing we de for inside dis tori Government say doctors strike no follow agreement6th September 2017 5 Things to do when ASUU Strike give you Plenty Time22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But if dem draw di match, dem go need AEK Athens to make sure say Rijeka no beat dem before dem fit qualify. |
Another thing we de for inside dis tori Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa Fifa bin suspend Nyantakyi for 90 days, but now im don leave im council position and also resign from Caf.12th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Na for di main general hospital for di regional capital, Mekelle dem dey treat sick pipo. |
Medical experts say these drugs fit cause birth defects like physical damage to limbs den damage to internal organs like di liver den kidney of new-borns. |
Another thing we de for inside dis tori Kontris wey Buhari don visit in five years3rd November 2019 New year message: Projects wey President Buhari promise to do for Nigeria for 20202nd January 2020 Ghana, Nigeria ‘retail trade war’ resurface again23rd July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Odinga say dis one make am di ''president of di people", even though di words wey im use do di swearing-in today dey different from di one wey dey inside Kenya law. |
- Keyamo24th January 2019 Obasanjo don change mouth about Atiku two months afta im swear wit God name not to support am11th October 2018 Nigeria Elections 2019: Court don give order for INEC to allow Atiku, PDP inspect electoral materials6th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Di US, UK and France bomb different government targets for Syria after dem accuse di President Bashar Al Assad-goment say dem use chemical weapon, attack dia own pipo for di town of Douma last week. |
For statement wey Secretary to di local goment Warisenibo Omoni LongJohn and Supervisor for Health Pafuro Tolofari sign, Dem say cases of tyhoid fever also increase within di period and about 50% of patients complain of dizziness, bitterness for mouth and lack of taste and smell. |
End of Facebook post, 1 Den twitter don get #FreeMimiMefo Skip Twitter post, 2 UNfree PRESS ALERT: In #Cameroon, Equinoxe TV Journalist Mimi Mefo Takambou Questioned and Reportedly Detained While UN of @AntonioGuterres Still Silent, Censoring Press: Free UN Coalition for Access sounds alarm #FreeMimiMefo https://t.co/OZdorrskig— Matthew Russell Lee (@MatthewLeeICP) November 8, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 The authorities in #Cameroon have taken journalist @Mimimefo237 into custody at the New Bell prison in Douala. |
Ghanaian telcom operators, MTN, AirtelTigo, Vodafone den Glo all start dey charge de full 9 percent of CST since since October 1, 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana doctors do brain surgery on patient but for de first time dem no cut en skull8th April 2019 Ghanaians no need travel for erectile dysfunction treatment14th September 2017 Munira Abdulla wake up afta 27 years for coma24th April 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
The vote go happen for the next Premier League shareholders meeting wey go hold on September 7. |
Police chief for Catalonia say blasts for one town wey dey south of Barcelona on Wednesday bin make bomb material no reach the attackers hand, na im make dem come decide to use van do am. |
Another thing we de for inside dis tori Golden Globes 2020: Eddie Murphy, Beyonce, Kit Harington and odas wey dey di nominee list5th January 2020 Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance10th July 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Israel Adesanya wey im nickname na Stylebender, dey represent New Zealand wey be di kontri im parents migrate to. |
Uzoma add say e go good make Nigeria goment recognize di efforts of Majek Fashek and e music as national day celebration on 7th of March wey be di day dem born Majek Fashek. |
Im say di gang leader wey be also vigilante leader for di community togeda wit im vigilante guards confess say na dem be di hit-men wey dey kill and comot organs like head, kidney, and odas and sell dem. |
& Hue "Soundzfire" Strother, songwriters (H.E.R. |
For beginning of August, Africa bin get more dan 15,000 new cases of Covid-19 per day. |
Cameroon secessionist leaders don get life in prison Lockdown for Cameroon Anglophone afta prison riots Afta de sentence different groups for separatist react for different ways dem. |
Di Democrats wan shift focus for Trump's agenda… Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Impeachment proceedings and scandal spoil di last two years of Bill Clinton's presidency E go take plenti effort to get support to fight impeachment. |
Di report say Islamic attacks don double for di past four months. |
For that period Steaua Bucharest, FC Porto and PSV Eindhoven win di European Cup, so wetin for happun, particularly for 1985-86 season? |
Liberians dey hope and pray say Weah go deliver im promise of jobs and better schools. |
But dem ask am say make he return at specified date den assist dem plus investigations. |
Priests don dey suspected say dem don sexually abuse thousands of pipo ova plenti years, and di Church dey hide dem crimes for around di world. |
Di April 2019 issue wey dem tag "The Global Issue" get two covers wey dey celebrate 14 global superstars for 14 kontris. |
Another thing we de for inside dis tori FBI List: Surrender and go clear your name if e dey US list of yahoo-yahoo - Abike Dabiri23rd August 2019 FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Global terrorism report 2018: Nigeria remain for number three position for kontris wia terrorism plenti 6 December 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Maiduguri for Nigeria na di ogbonge target for Boko Haram Nigeria still remain number three position for kontris all over di world wey don suffer terrorism attacks according to di 2018 Global Terrorism Index. |
Im lose consciousness as im dey comot for Tham Luang cave, wia im deliver air tanks on 6 July. |
"Dis morning Navalny bin dey return to Moscow from Tomsk," na wetin Madam Yarmysh tweet. |
Dis resignation dey come just one day before August 8 wey im suppose join APC officially afta im dumb PDP on Sunday August 5. |
Di state include Abia, Anambra, Enugu, Kano, Katsina, Kogi, Kwara, Kebbi, Lagos, Nasarawa, Niger, Oyo, Plateau and Zamfara plus others. |
For West Africa second largest economy Ghana, wetin one of di richest men dey make in one month, di poorest woman fit no make in in 1,000 years. |
Migration Day: 'Up to 200 women na im dem go keep inside one room' |
However, di service reflective tariff wey start on 1 September, 2020 be di amount wey pipo go dey pay for di hours of light wey dem dey use. |
Ontop dat one, dem go still like to collect old-old tins like phone and tins wey pipo don use for olden days to build museum make di younger generation dey appreciate am. |
Dangote wan drop money to repair Moshood Abiola National Stadium 8 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Minister of Youths and Sports Development, for Nigeria Sunday Dare, say Africa richest man Aliko Dangote godo collabo wit goment to repair di Moshood Abiola National Stadium for Abuja, di kontri capital. |
Authorities for di country dey hope say e go help put di country hand well-well for wetin dey happen inside international talk-talk and world matter. |
#FeelingTheLove A post shared by Lupita Nyong'o (@lupitanyongo) on Mar 1, 2020 at 5:01am PST End of Instagram post, 1 Meanwhile her fans also wish her happy birthday. |
Vee say she no dey like to tink of anything bad happening to her mama because she no know wetin she go do without her. |
Dis raise fear say dem fit increase her time for jail from 2 to 5 years. |
Rule 3: No dey send broadcast message Weda you send broadcast message or not, di world no go end. |
Infact sef, Nigeria Attorney General bin advise di election bodi to postpone election inside di state afta e look like say Court of Appeal tok new thing ontop di mata. |
Nigerians for social media dey also panic afta di tori break, as kontri pipo dey worry say dis crash fit dabaru di economy. |
Skip Twitter post, 1 The developments of today will permit us to have the stay lifted in the civil case & should also permit us to proceed with an expedited deposition of Trump under oath about what he knew, when he knew it, and what he did about it. |
Madam Scotland stand for front tok also for e two kombi dem Louis Mushikiwabo Secretary General for La Francophonie (organisation for French speaking countries) and African Union president Moussa Faki afta de komot for meeting wit president Paul Biya on Wednesday. |
For one statement wey dey come from president Buhari spokesman, di new spy chief, Yusuf Magaji Bichi, get experience for intelligence gathering, investigation, research analysis, and conflict management. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: Grace Mugabe underwear tori put reporter for cell Zimbabwe reporter say first lady Grace Mugabe supporters give people underwear wey somebodi don already use.3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Deh get hot debate for decentralisation commission and some pipo laik Agbor Balla pressure for leave de commission. |
Di International Labour Organization (ILO) say work no sure again for about 1.6 billion workers on top say 430 million businesses dey in big trouble. |
Border Closure: Nigerians dey eat expired rice- Customs Boss Hameed Ali |
I tell my mama say I neva ready for di operation as I wan go school first complete my education. |
So Adekunle Gold and Simi are dating— VIBRANIUM (@SheedahXII) December 10, 2018 End of Twitter post, 5 As for Falz, na di wey im cari imself enta stage with Simi shut down show naim totori pipo. |
Dis na afta officers of di Federal SARS division of di police, 'shoot' pesin die around di Punch Estate area of Mangoro on Sunday. |
Wia dis foto come from, Getty Images But di allegations against di accused be say instead, dem carri dia victims go do ashawo work, but not before dem make do ritual wia dem go swear not to escape, make curse for no land on dem. |
Wia dis foto come from, Femi Adeshina Wetin we call dis foto, President Muhaammadu Buhari and Crown Prince Abu Dhabi H.H. |
Even tho she get background for Computer Science, she feel say no be wetin make her dey wia she dey today. |
Amnesty International - 'Army no shake body quick ontop Boko Haram warning' - Amnesty International 20 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Since February, dis year 110 schoolgirls still dey miss from Dapchi North-East Nigeria. |
President Emerson Mnangagwa visit di family of di former opposition leader to tell dem sorry before di church service start. |
Jolie later decide to do double mastectomy to help prevent am. |
World AIDS Day dey happen on 1 December every year, since 1988. |
Im also drag Federal Government of Nigeria with Attorney General of federation and di publishing company too put inside di case. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Video, Coronavius: Wetin di disease isolation ward look like for Nigeria28th February 2020 Wetin you need to know about di disease wey don kill 15 pipo for Benue8th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Getty Images Inside statement wey di federal law cite, di military get di authority to build roads and fence to block international boundaries for US to stop any kolobi of drugs. |
De Vice-Chancellor accept de Committee findings wey he forward am give Disciplinary Committee so say Senior Members, de appropriate body wey go pass judgment go take immediate action. |
Dis na di first time im dey tok since Khabib beat am for UFC 229. |
Presido Buhari present 8.83 trillion naira 2019 spend moni plan wey im call NextLevelBudget. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.