text stringlengths 21 14k |
|---|
Chelsea director Marina Granovskaia for goodbye message tok say di memories wey Hazard don leave for Chelsea "no go ever fade." |
Truly dancing don really play big role for di life of dis family as di couple meet demsef during one of Sara dance class. |
For their first comment on di mata on 6 February, IS, through iim weekly paper al-Naba, say as Covid-19 be punishment wey God send, Muslims fit no sabi say na di punishment of di Chinese for di "persecution" of Muslims, dem still remind dem say e fit affect di Muslims too. |
Another thing we de for inside dis tori Video, "We dey baff wit fuel water"9th May 2018 New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Condition - to take final exams ONDO Exit classes on since August 4th. |
Deputy Superintendent of Police Nafiu Abubakar, confam di arrest. |
Dat na why you dey always see adverts wey dey match your search history. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Director-General of di Nigerian law school, Dr. Olanrewaju Onadeko, tell BBC Pidgin say im too just hear di Hijab mata and never get di full report. |
Ghana gov't den FIFA wan work together to restore integrity for football |
Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe |
She start to make di algorithm three years ago while she bin graduate student for di Massachusetts Institute of Technology (MIT). |
When I check her private, evri wia scatter, with wound wey dey bring out pus. |
"As a result of de suspension all students, staff who dey leave outside UG campuses wey dem currently dey off campus for stay away from de school until further notice" de official statement from Registrar reveal. |
Di suspects dem case dey court now and if dem dey guilty, dem fit spend di rest of dia life for prison. |
Notre Dame fire: Presido Akufo-Addo Tweet backfire Notre-Dame Cathedral sharp history Some say make e go wipe tears for French president but odas, say e don late as Makky Sall and Alassane Ouatara bin don already send dia own message. |
African union summit: Tins wey you need to know about di di join bodi of African leaders |
Sounds from the other side Wia dis foto come from, Instagram/Wizkidayo Wetin we call dis foto, Na around wen im release SFTOS na im sell out one iconic venue for London Dis na one of im most popular albums wey blow scata for obodo oyibo on top say e feature international musicians dem ontop im afro music. |
Wia dis foto come from, Spencer Platt/Getty Images Wetin we call dis foto, When American Magic 'Earvin' Johnson retire at di age of 32 for 1992 because im get HIV, na like say im life don finish be that. |
Wia dis foto come from, Kum Leonard Wetin we call dis foto, Di organiser for de public craiy die say de reason for dis action na say pipo don loss dia homes "We di beg de man pikin dem if deh respect woman weh hold dem for belle for nine moons born dem, make dem stop. |
Buhari deny rumour say im get plan to run for third term |
Another thing we de for inside dis tori Exchange rate: Dollar don weak against Naira?28th March 2018 Sani Abacha loot: 5 ways poor pipo fit collect N5,000 per month30th March 2018 Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Italy dey investigate how malaria kill girl7th September 2017 How Tanzania dey kill mosquito24th August 2017 'Super malaria' dey cause fear for South East Asia as e dey spread23rd September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you27 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chad don carry dia army comot Niger |
Di husband and wife bin do private party on Saturday evening wit dia friends afta dem marry for Windsor Castle. |
But de big problem na drug abuse weh e di rise", David Bom, Principal for Lycee de Tsinga tell . |
US: Trump don sign budget bill to end di government shutdown |
Why we no fit use electronic voting for 2019 |
Cameroon goment neva reply dis latest Human Rights Watch report. |
"Our result suggest say dis pill, wey combine two hormonal activity in one, go decrease sperm production while e go maintain sex drive." |
It must be stated that it was the Secretary of the Government of the Federation under the Muhammadu Buhari Government that exposed El-Rufai’s lies #ElrufaisSanityIsInDoubt— Reno Omokri (@renoomokri) February 6, 2019 End of Twitter post, 8 As evri bodi dey shout on top di mata na im El-Rufai enta social make clarify say pipo dey misinterprete wetin im tok. |
Skip Twitter post, 1 It was a very tough night, but I'm a fighter. |
* You spoke against overseas medical treatment under Jonathan. |
Anglophone Crisis: Human Rights Watch say Cameroon get special torture centre for separatists |
Man wey marry two women at di same time 14 December 2018 Tori of 27-year-old Tom Junior Mako wey marry two wives for di same ceremony don make Kenyans open mouth. |
Di DSS release Sowore and im co-detainee Adebayo Bakare wey be di convener of di #RevolutionNow protest on Thursday evening. |
For inside statement dem release, PDP say di president sef know say "Nigerian youths no vote for am inside di February 23 Presidential election." |
September bin dey very tough for di singer, Ariana Grande as na di time wey she lose her former bobo of two years, Mac Miller to suicide. |
Wia dis foto come from, CCF Wetin we call dis foto, Di sisters don begin dey tour Phnom Penh together Wia dis foto come from, CCF Wetin we call dis foto, Bun Chea, left, and Bun Sen dey look di Tonle Sap river for Phnom Penh Her elder sister, Bun Chea, husband die for di Khmer Rouge hand, make her turn wid+ow with 12 children, she too tok say she believe say her younger sister don die. |
Oil begin flow comot like water from di pipeline for Gasau area and according to report wey we dey hear, pipo cari jerrycan to try draw some comot for ground. |
"Wen police com, dem say make we go do meeting wit our board of directors and settle our mata." |
A father is not only by way of giving birth to a child; but by way of taking care of children around you, and children around the world who are in need. |
How Wazizi die From weti weh don gada so far, Samuel Wazizi, journalist, die for military hospital for Yaoundé. |
Dem go pick one team out of di four pots wey get six teams each to form one group. |
AS Roma scata Nigeria social media afta dem take jollof rice celebrate win E suppose be CR7 Champions League - Ronaldo Anoda company, EA Sports, wey dey do video games, get contract wit Ronaldo and dem don tok di same tin. |
Wia dis foto come from, Firdausi Okezie Wetin we call dis foto, Samuel wit im sister on di day of her wedding, about two years afta she find am "For developed kontri, you go just go meet di police. |
For long time, everyday she go dey scata dirty dey find recyclables to sell, and she dey care for children wey dey live for poor pipo area. |
Mukhtar Gidado, wey be assistant to Govnor Bala Mohammed on media mata tell BBC Pidgin say e dey normal for govnor staff to go receive im wife for airport. |
Police say dem neva arrest suspects wey kidnap leader of Buhari village |
Military or Police never react to di gbege and reports no also clear on who and who di gunshots and blasts bin affect.According to reports, di university don increase security for di school after wetin happun and state govnor Prof Babagana Zulum visit di university alongside plenti soldiers to calm pipo mind.E no be like say di gbege happun inside di school but close-by if pesin consider how close di students say dem hear di shots and blasts. |
Wia dis foto come from, Alamy Nigeria economy go fall if we pay new minimum wage - FG Leaders of di Nigeria Labour Congress and goment representatives meet for hours for Labour Ministry to chook mouth on top how goment go pay di N30,000 minimum wage on Tuesday October 15, 2019. |
Buhari second term: 'Sama any minister wey no perform red card' |
Di victim die from di wound wey she carry afta six men rape am in side moving bus. |
Nigeria: Security go monitor 'big people' for social media |
Miyetti Allah: Why di herdsmen warn Senate Presido Saraki to resign |
"So you no need to scratch head to sabi say dat kain arrangement no go allow democracy work." |
Di site, as of now, get 330 million users. |
Di NCDC advice don advise Nigerians make dem remain calm. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Cameroon don pursue 100,000 Nigerian refugees - Rights group27th September 2017 Chad don carry dia army comot Niger13th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
PDP want make Buhari sack Adeosun ontop NYSC certificate forgery Di last tin wey President Buhari write put for twitter since wey dis report land na to hail Senate President Bukola Saraki as im win case of corruption accuse for Supreme Court. |
Dat same year ,she become di first tenure female professor for Columbia Law School. |
See as bus terminal fine like airport. |
Nigeria and di Philippines dey among di top 10 kontris wey dia pipo dey move go Canada. |
BBnaija also get im own new room but na for di HOH and im deputy. |
Another thing we de for inside dis tori Ngozi Okonjo-Iweala on Twitter: Di social media site don appoint former Nigeria finance minister as Director20th July 2018 2018 World Cup: FIFA nominate Ahmed Musa goal against Argentina for 'Best Goal' award17th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 Oh Dan Foster... you gave me the strength to do this and even more. |
Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot |
Why dis blind pipo dey campaign to stop some 'proverbs' Mansur Abubakar , Kano 17 December 2019 Wetin we call dis foto, Saifullah Mukhtar and Bilkisu Ibrahim dey waka upandan to tell pipo to stop dia proverbs wey dey make pipo like dem to cry. |
Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video |
'Polio no fit stop my ginger' Dem no support media player for your device 'Polio no fit stop my ginger' 20 March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Telecommunication engineer for Abidjan, Cote d'Ivoire Wetin be AfCFTA and how e take start? |
Apartments for di building dey get Italian marble kitchens and master baths, white oak floors and di price dey between $2 million to $2.5 million, according to wetin dem gather from real estate website StreetEasy. |
Port Harcourt 'serial killer suspect' don plead guilty to murder |
Di kill-kill for Katsina na im make some pipo organise three different protests for di state last month. |
Na only India and China go born pass Nigeria dis new year, according to di joinbodi. |
3.No understand why your oga no understand the mata Siddon there dey look as your oga dey dodge to talk the mata wey concern black people like you. |
Wetin dem write be say: "You wan know how to make Ojoko Awayi? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police say dem ready for governors wey dey give militia weapon1st February 2018 Nigeria: State police don launch "Know Your Neighbour" hotlines21st January 2018 State Police: "We support wetin vice president talk" - Governors13th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na wetin di Philippines Department of Health tok. |
"Dat one mean say no be evribodi go dey affected. |
Manchester City/Lyon vs Napoli/Barcelona/Chelsea/Bayern München, Estádio José Alvalade Final 23 August, Estádio do Sport Lisboa e Benfica, Lisbon Winner semi-final 2 vs winner semi-final 1 Another thing we de for inside dis tori Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Champions League Final: Liverpool vs Tottenham make fans hala but Reds carri cup go house1st June 2019 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal43 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Buhari give di reason during im tok-tok with di President of Benin Republic, Patrice Talon, during di Seventh Tokyo International Conference for African Development (TICAD7), wey dey happun for Yokohama, Japan on Wednesday. |
Donald Duke say im go contest for 2019 presidential election Rivers council vote go test how Nigeria 2019 election go waka Nigeria 2019 election: Which zone get di highest voters wey register? |
We go succeed - and that success go belong to every one of us. |
"Na terrible tin, domestic workers for di middle east dey over worked and under compensated. |
Di 29 August statement wey di police release on di mata no tok whether di helicopter patrols go happun every day or say how officers go stop crime for land from air. |
SATURDAY 16TH MAY 2020 B Dortmund 14:30 Schalke Augsburg 14:30 Wolfsburg Düsseldorf 14:30 Paderborn RB Leipzig 14:30 Freiburg Hoffenheim 14:30 Hertha Berlin Frankfurt 17:30 B Mgladbach Another thing we de for inside dis tori Bundesliga: Africa players to watch as Bundesliga dey return dis weekend14th May 2020 Premier League: How European football ready to return11th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
See kontries wey you fit become citizen by birth Wetin travel go look like as virus vaccine no dey European Union - 1 July EU don open to visitors from Algeria, Australia, Canada, Georgia, Japan, Montenegro, Morocco, New Zealand, Rwanda, Serbia, South Korea, Thailand, Tunisia and Uruguay. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Femi Falana say im get proofs to show say President Buhari dey eye third term11th November 2019 Buhari deny rumour say im get plan to run for third term22nd November 2019 Muhammadu Buhari say im no go contest third term to be Nigeria President2nd October 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 1 Yesterday #ISWAP attacked a military facility in Maitile, killing scores among them, a senior officer, carting away arms & ammunition, said a military source. |
Nigeria: Why $1billion fund dey cause palava? |
Trump say America na strong partner and friend for Cameroon and deh go continue for work for make sure say deh keep de relationship so dat de two kontris fit benefit. |
27 Super Falcons get World Cup invite Cameroon get problems for finishing and coach Alain Djeumfa weh e don take over from de team only for four moons gree say e hard for get players weh deh di call 'killers', but e di work wit de players weh we get. |
Burundi don begin seven days of mourning for di death of her husband. |
Di president explain say since im enta office as president for 2015, im don take some kain decisions to fight against corruption. |
Some voters for Nigeria presidential election fit make dia choice based on wetin candidates don tok. |
From Amsterdam go Nairobi, protesters complain of how black pipo dey suffer for oyinbo pipo hand. |
Another thing we de for inside dis tori EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account7th August 2019 FBI List: EFCC join recover $314,000 and N373m from yahoo yahoo pipo27th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
De lawyer for defence counsel, Honouratous Ndi Shey tell tori pesin Ajumane Francis say "deh bi wan make court president adjourn de case as dis lead lawyer, Barrister Bernard Muna no dey and we no fi feel fain". |
Roger Federer go miss di rest of di 2020 tennis season? |
Tanko Musa wey die after forces wey dem dey fight ambush dem. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.