text stringlengths 21 14k |
|---|
pic.twitter.com/0gXTJ6cHYB— Lady Gaga (@ladygaga) August 4, 2018 End of Twitter post, 2 Apart from di role e act inside Lady Gaga video, Rick bin model for French fashion designer Thierry Mugler, e appear inside Vogue Japan and e also be face of American rapper Jay-Z Rocawear fashion label at one time. |
The refugees bin dey run from attacks by Boko Haram militants for northeast side of Nigeria. |
Shiite protest: 'Why gofment must handle El-Zakzaky mata with care' 23 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo die and odas injure on Monday July 22, afta I-no-go-gree by di Islamic Movement of Nigeria for di Federal Capital Territory for Abuja, turn bloody. |
He was a friend to thousands and a leader of millions.— Zeid Raad Al Hussein (@raad_zeid) August 18, 2018 End of Twitter post, 1 UN High Commissioner for Human Rights oga, Zeid Raad al Hussein, tok for twitter say, im heart break on top Annan death. |
From di figures wey British goment release February 2018 e show say na like 5,405 Nigerian-trained doctors and nurses dey work wit di British National Health Service (NHS) for United Kingdom (U.K.). |
Nigerian singer chop death sentence today for blasphemy of di Prophet Why couples for my area must do mental check before marriage Pastor Adeboye wife birthday message, marriage advice scatter social media again Meet Nigeria first 'Special Assistant on Divorcees' Wia dis foto come from, InSTAGRAM Wetin we call dis foto, Adama Indimi brother Ahmed Indimi na im marry President Muhammudu Buhari daughter Zarah Buhari Adama Indimi, wey many pipo sabi as presido mama, na Chadian. |
Mohamed Salah dey say: 'abeg vote for me' |
Na only di Assembly men go fit impeach di govnor to face any warrant on top all di #gandujegate videos wey dey fly upandan since October 2018. |
Money Matter: Minimum wage don increase Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/GETYY IMAGES Wetin we call dis foto, Ghana workers dey collect more minimum wage than Nigerian workers From January 2018, di daily minimum wage for Ghana don increase by 10%. |
Na for statement na im di London Metropolitan Police say di two men, appear for court on Tuesday, where dem confirm demma names, date of birth den addresses. |
Skip Twitter post, 1 If the UAE gets hard on us as Nigerians cos of this, we will ?????? |
Wen di soldiers convoy try to clear di road block, dem meet stubborn opposition from di group. |
Di woman wey swallow di tins say na hunger make her cari tins like earrings dey chop. |
Deh di hope say de trial go bi de first step for get justice for de pipo weh deh die and dia families. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dele Alli get three European match ban after dangerous tackle for Europa Cup game against Gent for February, 2017 Group H: Tottenham Vs. Borussia Dortmund Tottenham dey one of di hardest groups for di Champions League. |
Two weeks later Roberto di Matteo replace Andre Villas-Boas as Chelsea caretaker manager to try ginger di players again and save dia season. |
For 1996 like eight hundred pipo die for one single accident wey be one of di worst for di last 100 years. |
Meanwhile, di Economic Community of West African States dey also ginger all di oda kontries wey be dia members to join dis move to begin use di same Eco currency by 2020. |
To further reduce contact between passengers and airline workers, airports go use robots to do some of di processes wey airport officials bin dey do before. |
Navy Captain Onyearugbulem suspend Oba of Benin on top claim say e endorse APP governorship candidate. |
Wia dis foto come from, Setumo-Thebe Mohlomi Di festival don ginger well-well all over di world since dem start am. |
Na on Monday for di president official twitter handle im make di announcement say im dey do on Tuesday, 8 May. |
Guinea Bissau Guinea Bissau change di penal code for 1993 to decriminalise homosexuality for di kontri. |
All of dem get aerobic microbials as well as yeasts and moulds. |
We need people with ideas and zeal to offer quality representation. |
'Make una no use Google do war drone' - workers Norwegian Consumer Council no go be di first pipo to complain on top Google and Facebook privacy settings. |
England don become 'West African' country and 'Banjul' na e capital city 4 April 2018 Wetin we call dis foto, Mistake don add England inside Gambia Australia officials don do mistake join England for di list of African countries wey go show for di games inside di official programe book for di Commonwealth Games' opening ceremony . |
Amini Kano Hospital na di biggest for di state and chairmo of di resident doctors Dr Abubakar Nagoma tell BBC say na 500 of dem dey on strike for di hospital. |
27-year-old Telemachus Orfanos and 11 odas die afta one man open fire on top pipo wey dey jolli for Borderline Bar and Grill for Thousand Oaks, north-west of Los Angeles. |
Another thing we de for inside dis tori Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas31st August 2018 Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?28th January 2018 We di check who dey behind Cameroon 'fake' TI election observers - Charles Nguini11th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 33-year-old Mayorga na former teacher and she say na di #MeToo movement ginger am to tok im mind. |
If you want to take Lupita's Position in the film then outsmart her in acting. |
Libya v Nigeria: Three players wey need to impress Gernot Rohr |
"We dey take social media post like dis very serious. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 1.6 billion workers jobs dey at risk on top dis cronavirus Di International Monetary Fund (IMF) dey expect di world economy go fall by 3% even as dem bin dey expect 6% growth before di pandemic start. |
Another thing we de for inside dis tori Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 2017 CAF Awards: People bore chakaa for Ghana5th January 2018 Ghana U-17 Captain dey beg im people22nd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Atiku Abubakar: Why PDP Presidential candidate visit to America shake Nigeria |
Her death bin pain plenti Nigerians as dem enta street to protest and demand for justice for her death. |
Four years before now, Brian and im fellow students for Makerere University, come up wit dis chickini moni tool wey pesin fit use again, dem call am Matibabu wey dey check and find malaria sharp sharp without to remove blood from pesin bodi. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lebanon domestic workers: Regina narrate her experience Nkiru say she later go hospital dis morning because dem tell her say na free but before dem even attend to her, she almost faint because she don loss a lot of blood. |
So far, dem don get over 12,000 signatures for dia petition. |
Shell vs Ogale/Bille community: UK Supreme Court don agree to judge di oil spill case 25 July 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Crude oil spill wey happun for di shores and waters of Bodo, one village inside Ogoniland, wey dey host Shell Petroleum Development Company (SPDC) inside Nigeria Lawyers wey dey represent 40,000 Nigerian farmers and fisherman from two community inside Niger Delta, don get permission to take dia claim against Shell to di UK Supreme Court for London. |
"We get something wey we dey talk for Uganda, if you give girl education, na di country you dey educate" Adupa talk. |
Trikytee na di new head of house for Big Brother Naija Season 5 housemates. |
Sharia court sentence 70 year old man to death for rape in Kano "Dis case dey similar to di one wey happun for Kebbi state (northern Nigeria) recently only say dis one di pesin spend longer years for captivity and di oda one dey younger." |
''At di same time e don helep di case of gay pipo for Nigeria sake of dem fit claim asylum for kontri wey dey protect dia right'', na so im tok. |
Di Queen of England and di two families dey "delighted with the news." |
Dis na afta im bin bin formally announce im decision to resign e membership of di ruling APC party on Tuesday 16, June 2020 afta dem no allow am participate for di party governorship primaries. |
Senate Mace: Nigerians don react with #bringbackourmace Mace: Police don arrest senator Na Senator arrange pipo wey come steal mace - Nigeria Senate Im say dem dey carry out investigation so dem go fit arrest and bring di pipo wey do am to justice. |
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Big Brother Naija 2020 housemates: Terry Waya billionaire son Terseer Kiddwaya na contestant for BBNaija season 5 'Lockdown'24th July 2020 BBNaija housemates: Kiddwaya, Lilo, Wathoni, Eric, Tolanibaj kiss during first Saturday night party in Big Brother Naija Season 5 lockdown26th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Skip Twitter post, 1 ...and it’s that time of the day to get “randomly” drug tested and only test Serena. |
Sex for grades: University of Lagos don suspend di second lecturer inside di feem 9 October 2019 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Dr Samuel Oladipo na one of di lecturers wey dem show for di BBC Africa Eye investigate University of Lagos don suspend di second lecturer wey dey di BBC Africa Eye investigate wey show sexual harassment for two ogbonge universities for Ghana and Nigeria. |
Even DR Congo wey no qualify for di world cup still dey ahead of Nigeria for di new ranking. |
For August, di militants claim say dem attack some military base for di north east and kill 48 soldiers including for Zari village, just 50 kilometres north west of Gudumbali. |
Three die, eight dey hospital for Cameroon afta deh chop fufu and njama-njama 9 August 2019 Wia dis foto come from, Facebook/Regional Hospital Limbe Sadness dey for one family for Limbe, Southwest region for Cameroon as three pipo die afta deh chop fufu and vegetables, njama njama. |
Lagos na Nigeria commercial hub and serious traffic jam dey gbege di city well well sotey e dey affect private and goment business daily. |
Dis na ogbonge year for women right all over di world, so for 2018 BBC 100 Women go dey hail women wey dey use dia passion, humiliation and vex dey take cause beta change for world. |
CRM claim say one pesin don die for Douala. |
End of Facebook post, 1 Ras Kimono bin popular wella wit hit songs like; 'Ayaga Yaga Yaga Yo oho...', 'Under Pressure', 'We No Want'and all im song dey tok about how kontri man dey suffer. |
Like di GenCos, di DisCos too na only 60% of di companies dey private organisations hand, goment get di remaining 40%. |
Na for inside statement na im President Muhammadu Buhari say im dey "very sad about tori say some students of Victory College, Ungwan Yelwa, drown inside di Kaduna River for di state capital. |
21 April 2020 Afta di death of di chief of staff to Nigeria President Abba Kyari, di focus now na ontop who go replace am. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again'4th April 2019 No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Andrea Pirlo: Former Italy international don retire |
Another thing we de for inside dis tori Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide26th October 2017 How 'yahoo-boy' try to kill im mama for money rituals20th August 2018 Olamide don drop 'Science Student' music video26th February 2018 Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Carey Kelly bin don release one album wey e yab im broda say e too dey follow small small girls. |
Another thing we de for inside dis tori Afcon: Nigeria coach Gernot Rohr no dey hurry to decide im future16th July 2019 Afcon 2019: Madagascar daze Nigeria 2-030th June 2019 Nigeria vs Algeria: Super Eagles deep green away jersey na blessing or curse?15th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Relations sometimes fit make butu-butu - but de chief imam dey try deal plus religious tensions which go fit make fight pae. |
Public relations officer for di command, Deputy Superintendent of Police, Amaraizu Ebere, tell BBC Pidgin say, dem don arrest two suspect on top dis mata. |
She don become Senior Consultant/Chief Pharmacist wey dey work on PTF-funded health projects across Nigeria. |
If you come add other tins like long dry season or too much rain, two tins wey dey affect harvest, na serious mata. |
85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism |
President Muhammadu Buhari don press hand for goment to immediately begin pay di N30,000 new national wage for Federal Public Service workers wey currently dey earn below di new minimum wage. |
Ramaphosa tok for di state funeral. |
"But we go tell dem for be more careful', management tok. |
GES sack four Ghana teachers who make female students massage dema manhood until dem ‘release’ |
Another thing we de for inside dis tori Video, Natural hair on fleek!23rd November 2017 Lupita Nyong'o dey vex say magazine cut her hair10th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you29 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E no clear if Sara Giromini go face charges say she make di name of di girl public, but legal experts tell BBC News Brasil say she fit dey charged with incitement to violence. |
For di past six months, she never take eye see her pickin. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Youtube/wizkid Wetin we call dis foto, Tiwa Savage no sing inside di video No be today No be today tori don dey fly up and down say di two singers dey date each oda but di two singers neva open mouth ontop di mata. |
How Nigerians dey react to new VAT to 7.5% Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September E advise labour leaders say make dem no misinform workers as wetin dey happun now na salary adjustment and no be review. |
So party congress dey always hot any time wey dem do am. |
Boko Haram and Nigerian Army dey fight for Giwa Barracks, Maiduguri |
Fort Douala before march start, police surround Jean Michel Nintcheu, SDF parliamentarian e house and only leave de place for around 11: 00am. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Google Station: Google Oga confirm say dia free internet 'no dey finish' Wetin Huawei fit do about dis? |
For world, di Gabon captain bin get year wey im no go ever forget - e no perform well as im country come be di fourth country wey don host Africa Cup of Nations wey go comot for di group stage, upon di two goals wey im score from three games - so di things wey im don win for Germany fit make Aubameyang be di first Gabonese wey go win di BBC award? |
Police tok-tok pesin for KwaZulu Natal Colonel Thembeka Mbele say heavy rain wey carry strong breeze fall well-well on Thursday. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Millions fit loose money as BVN deadline don land3rd November 2017 Only politicians dey happy with Nigeria economy - Expert29th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
According to di 2015 Nigerian Education Data Survey (NEDS), 44% of students for primary schools wey goment sponsor sabi read and na 74% for students wey dey private schools. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Some pipo say make di Nigeria Centre For Disease Control quarantine her and everybody wey come di party. |
If you don benefit from di scheme before you no qualify to apply again. |
Prince Harry don comot for market! |
Na Ashanti Regional Directorate for education say make children siddon for house on 4 & 8 December because of di activities for final burial of late queen mother Nana Afia Kobi Serwaa Ampem II. |
Another thing we de for inside dis tori Golden Globes 2020: Eddie Murphy, Beyonce, Kit Harington and odas wey dey di nominee list5th January 2020 Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance10th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Police arrest pastor wey insult Uganda president COZA Pastor Fatoyinbo don step down Uganda authorities dey find American pastor wey sell bleach as 'Miracle Water' to churches Wetin we sabi so far about di rape accuse against Coza Pastor Biodun Fatoyinbo Wia dis foto come from, Michael Job Job na actor, evangelist, and president of Jesus Loves You Evangelistic Ministries. |
So far dem don find 3 vehicles from di pond and dem say dem no go stop until dem see di end of di whole tin. |
"ICRC dey work with di Nigeria Red Cross and oda Red Cross and Red Crescent societies for di region to trace missing pipo by showing dia photographs, dey call dia name and also go door-to-door for camps and communities," "So far, we don solve 367 cases since ICRC receive im first case for 2013, dis wan show di beta challenge wey dey with finding missing people and reconnecting dem with dia families for Nigeria," Maurer tok. |
"Di 19 pipo wey die na from all di four cars wey dey involved because after di first one jam di incoming car other two cars follow join di crash." |
"Even today, part for town around commercial avenue bi lock and e don make some pipo di pack dia cargo di komot for Bamenda", e tok. |
Skip Twitter post, 7 The talk is about Yaba men now but many of you men in offices do this thing. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.