text stringlengths 21 14k |
|---|
Street beggars wey no gree hear word for Kano go land for court Parents of Street beggers go chop ten years for prison - Nasarawa state goment Di minister bin tok say, "Wetin i dey tok about di mata be say, e no dey good for my brothers, Islamic teachers to dey challenge di governor like that. |
Nearly all di pikins dem wey dem born for US America get automatic citizenship-law wey US President Donald Trump don criticise. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Ken Nwadiogbu: Di hyperrealism artist wey dey draw Naija tori 'black and white'9th April 2019 Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’22nd October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Im critics say di move no follow wetin constitution tok. |
Wia dis foto come from, Instagram/ shesaidiado Wetin we call dis foto, Adama Indimi wedding Afta dem don do di traditional Nikkah, Adama and Prince Malik say dem go choose later date for di white wedding. |
Most women believe say di moni wey dem di spend during dia monthly period di affect dem even pass di pain of dia menstrual cramps. |
Another thing we de for inside dis tori Rann attack: UN don suspend work for di town after di Boko Haram attack3rd March 2018 Rann attack: Buhari don condemn kill-kill of aid workers3rd March 2018 Herdsmen killings: Four people don die for fresh attack for Kaduna12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na leg many of dem dey take waka enter bush come land for Nigeria. |
Michelle and Barack Obama wan do Netflix show Michelle Obama, di woman wey pipo love die for America For her message, Michelle tok say, "27 years ago, dis guy promise me life wey go dey full of adventure, and I go say e don deliver. |
More dan 10,000 pipo go take part in di next stage of di trials for di UK. |
Wia dis foto come from, John Mahama/Facebook Wetin we call dis foto, John Mahama and running mate Jane Naana Opoku-Agyeman Absorb 50% of tertiary school fees According to de NDC, dem go absorb 50 percent of school fees for all tertiary students if Ghanaians vote dem into power. |
5. Business wey dey grow Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Test your tech-biz sense: You sabi who own di social media you dey use? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mauricio Pochettino na di current manager for Tottenham. |
Na Sunday Neymar yab im former club, after im score twice for im PSG debut, where dem win Toulouse 6-2 . |
Another thing we de for inside dis tori Operation Positive Identification: Court order Nigeria Army to stop campaign6th November 2019 Ethiopia 'coup ringleader' don die24th June 2019 Boko Haram Torture Video: Nigeria army go deal wit soldier wey abuse human right4th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E get consulting room with hospital bed there where e dey check people. |
Im believe say if Biafra become independent nation, dem go dey okay on dia own without di military goment of dat time. |
Before all dis one dey happen, Raila Odinga wey be bi di oga for main opposition party National Super Alliance (NASA) talk say im no go contest di repeat presidential election of 26 October happen until plenty things change for di IEBC. |
International Youth Day quotes: 2020 'World Youth Day' message from Sowore, Atiku, Okowa, Muhammad-Bande, Uzodinma to Nigeria young pipo Damilola Banjo Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos 12 August 2020 Wia dis foto come from, OTHER Wetin we call dis foto, Di theme for 2020 IYD na "Youth Engagement for Global Action". |
Akin Alabi dey di process to change dat kain law, and di bill pass first reading on February 27. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Three tins wey go happun wen WHO declare global emergency31st January 2020 Coronavirus: China build 1,000 bed hospital in 8 days3rd February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
We need justice...For those that don't know, Hijab is a MANDATORY part of my religion not just a piece of clothing, so if my freedom of religion is said to have been guaranteed in section 38 of the constitution of my country that is said to be supreme and have have binding force over all as seen in section 1 of this same constitution and Section 42 of this same constitution guarantees my right to freedom from discrimination, please for God sake what is this then and before you come here attack me, please read section 38 (1) and section 1 (1) first and also go ahead to read S1 (3) of this same constitution with an unbiased mind where it is said that if any other law is inconsistent with the provisions of this constitution this constitution shall prevail...B'iko what are we now talking about? |
@PR_Paul_BIYA must provide proof of life & finally tell the world the truth. |
Wia dis foto come from, Timini Egbuson Wen una get too much in common E no mean say una no go get anytin in common o. |
Out of de 40 cases for constitutional council and not even one bin pass exams, deh reject all except for de places weh deh cancel elections. |
"We dey tell pipo make dem wear dia face mask and observe social distancing sake of make dem no catch coronavirus but we no go fit force pipo," Fuad tell BBC Pidgin. |
Let him know how he did #GreatJobTrump pic.twitter.com/uKWNvMi2Y6— Terrence K. Williams (@w_terrence) February 5, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 President @realDonaldTrump’s #SOTU tonight was marvelous, giving Americans optimism and hope for an exceptional future. |
"Officers say dem dey aware of all di comments and threats for social media. |
Senate President Ahmed Lawan read out di list of di nominees to di members of di Senate. |
Punishment for di law na life imprisonment or death penalty for anyone wey dey catch say guilty of di offence. |
Im doctor, Dr Mahendra Verma say, wetin make am unconscious na because im chop part of di snake body wey venom dey inside. |
Suresh Ganeshkar, wey be senior engineer for di electricity company talk say dem no fit do anytin on top di mata unto say Shelke no write letter give di board. |
Mr Garba tell BBC say over 40 of di cars na 2017 model and na four of dem be bullet-proof. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President John Magufuli join to clean im surrounding - outside state house Last year, Dangote Industries shut down dia cement factory for Tanzania on top expensive electricity bill. |
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Flood in Abuja: Gwagwalada, Suleja flood kill pipo, sweep houses afta heavy rain fall for parts of Nigeria capital city26th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBNaija 202021st July 2020 Big Brother Naija 2020 housemates: Terry Waya billionaire son Terseer Kiddwaya na contestant for BBNaija season 5 'Lockdown'24th July 2020 Kanye West: Di America Rapper don tok sorry to im wife Kim Kardashian afta dem dry dia cloth for public26th July 2020 Wyclef Police Ibadan: Police arrest viral video suspects in lady 'dehumanization' and sexual harassment for robbery case - Official25th July 2020 Big Brother Naija housemates biography: Wathon and Ka3na fight - Kate Jones AKA Ka3na and Florence Wathoni Anyansi na first two fighting among BBNaija 'Lockdown' Season 525th July 2020 Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply25th July 2020 Nigeria Air Force recruitment 2020: Airforce mil ng login portal and how to apply for online screening of di force employment exercise25th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Islamic State say na dem put bomb inside di plane. |
Memories of hunger wey beat am dey affect di way wey im dey relate to beggars and dia guides today. |
Another thing we de for inside dis tori Benue: Herdsmen don kill 226 pipo between January and April - Goment26th April 2018 Benue Killings: Dem go do anoda mass burial for 24 pipo wey die7th March 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Brig Agim say no be true say dem be protesters", im say dem be "aggressors". |
Wia dis foto come from, Reuters Elders of di Abang'onya community don also criticise di county officials for di bodi dem comot from grave because dem see am as taboo. |
One of im tok wey make Nigerians para na wen im tok say doctors boku for Nigeria. |
Na dis kain tin we wan make pipo know FC Barcelona for.'' |
No be only me sef, na di whole country. |
E never dey too clear how government go catch di people wey no gree marry but one farmer wey im name na Pierre tell AFP tori people say local authorities dey threaten im and im partner say dem go land dem fine and any pickin wey dem get no go fit enjoy free education and treatment for hospital. |
afdac - Coronavirus treatment: Claims of COVID-19 cure only dey for social media - Nafdac Moseph Ekine 13 May 2020 Wia dis foto come from, NAFDAC DG/Twitter Di oga of di office wey fit approve melecine for public use inside Nigeria say claim about cure for coronavirus for Nigeria only dey for social media and pages of newspaper. |
Di zoo talk say for di third quarter of di year di list for dead horse go increase because di owners dey like give dia horse one final ride for summer, before dem kill dem. |
Di value of di shares don double during im tenure for America. |
Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am' |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Tax service FIRS fit punish big oga madam wey no dey pay tax26th February 2018 Lagos Land Use Charge: Why your house rent fit increase5th March 2018 Nigeria: Lagos State don reduce Land Use Charge after pipo vex15th March 2018 Why Lagos no wan make you dey use cash pay tax again19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She tok for Twitter say say she make sure dem hear am before she release am. |
Kenya Election: Supreme Court no fit decide 24 October 2017 New Informate 25 October 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin dey happen for di repeat for di Kenya elections? |
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Plans to build new 450-seater Parliament chamber dey bore Ghanaians chakaa Minister for Parliamentary Affairs say dem no go spend more than $200 million on de new parliamentary chamber2nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
oronavirus lockdown: Nigeria rapper Falz take us behind di scene of im stay at home life Dem no support media player for your device Coronavirus lockdown: Nigeria rapper Falz take us behind di scene of im stay at home life 16 May 2020 Nigerian rapper, actor and social commentator Falz 'the bahd guy' na di special guest ontop BBC What's New? |
4 reasons Nigeria comot from Africa free trade zone Gambia no wan make Nigerians wey dey work for dia country comot "Small-small business and industries fit suffer for short time as other kontris for Africa go dey carry dia business enter Nigeria freely but after some time di small business dem go later pick-up." |
Di NJC dey also handle moni mata wey concern administration of di council and issues of policy. |
ollywood: Understanding why Kate Henshaw, Hilda Dokubo para say Emeka Rollas's Actors Guild of Nigeria appoint Sen. Abbo patron 19 March 2020 Wia dis foto come from, Instagram Wetin we call dis foto, Veteran actress Hilda Dokubo (extreme right); Emeka Rollas (mid-right wey be President of AGN since August 22, 2017) Kate Henshaw (mid-left) Senator Elisha Abbo(extreme left) Di appointment wey Actors Guild of Nigeria give one Senator, wey become popular for slapping one lady inside sex toy shop for Abuja, don provoke some famous Nollywood actress dem. |
As in him sell everything - him bed, fridge, TV, him spare cloth dem and him mobile phone follow. |
Things wey you fit expect from AU-EU summit Togo: Make we put eye dia - W Africa Presidents Di mata cause plenty anger from people around di world and for some African countries. |
Wia dis foto come from, Instagram/@Funkejenifaakindele Funke Akindele na award winning actress for Nigeria and she dey popular for her role as Jenifa on top di television show, Jenifa's Diary, she also be the CEO of Sceneone Productions. |
This case will pend in Court for 15 years. |
Police say 22 officers wound on top di clash with Shia protesters and say dem arrest 115 members of di sect. |
Osun Appeal judgement: Court say Govnor Gboyega Oyetola win Senator Ademola Adeleke 9 May 2019 Wetin we call dis foto, Osun State govnor, Gboyega Oyetola and former govnor Rauf Aregbesola Appeal Court wey sit for Abuja, Nigeria on Thursday rule say Osun state governor, Gboyega Oyetola na im win di Osun 2018 gonorship election. |
Nigeria Independence Day: 58 years since Britain say bye-bye |
Mr Jaji confirm say di panel don already collect testimony from di former Director General of di agency wey be Ayo Oke; di National Security Adviser, Major General Babagana Monguno (rtd. |
But Police tok tok pesin for Abuja command say e dey unfair for pipo to dey always accuse police for dis kain tin as no be only police pipo dey road. |
Skip Instagram post, 4 The cast of @mtvshuga season 6! |
Miss Universe: South Africa don carry di title for di second time |
Another thing we de for inside dis tori How $43 million mata take waka2nd November 2017 Nigeria: EFCC say make Oke show face2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Madam Ahmed add say, Nigeria dey do tok-tok with im neighbours ontop di mata and discussions don go far. |
Dem sign de MoU on Tuesday for Dubai during de Dubai Air Show at a cost about $877.5 million for de three new airplanes. |
Roma dey also think of how im go kontinu work as scout or ambassador for di club. |
But Senator Akpabio say im no be kingmaker: "If anybodi wan say I be godfather, I go disagree wit dem. |
Thank you UNITY Foundation Cameroon and we thank God most. |
PDP react to tori on Govnor Obaseki alleged defection Who be di main contenders for Edo govnorship elections? |
Ahmed Rufai Abubakar brief am on top in visit to di Southern Africa kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: 'E be like say na coup'15th November 2017 Zimbabwe: Reactions after army threaten to take over14th November 2017 Zimbabwe: President Mugabe don sack vice president7th November 2017 Zimbabwe: Grace Mugabe underwear reporter don comot jail5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di community dey among oda areas wey flood don pursue pipo comot for di state and oda parts of di kontri. |
Waec physics practical: West Africa Examination Council reply physics practical 2020 postpone rumour in Nigeria 20 August 2020 Wetin we call dis foto, Waec Physics practical na im thousands of final year secondary school students wey wan study science go write on Thursday for Nigeria for di on going SSCE. |
I can’t wait to start and help this team achieve greatness .. Vamos @cdleganes @ Madrid, Spain https://t.co/DYiDq4csze— kenneth omeruo (@omeruo22) August 13, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Chairein Chizaram Kenneth Omeruo Na me Born this fine gal https://t.co/y2zzhliF7o— kenneth omeruo (@omeruo22) August 6, 2019 End of Twitter post, 3 Some pipo chook mouth ontop di mata for social media. |
Dem need control dia sugar level tru wetin dem dey eat, exercise and carry insulin application to make sure say e no develop to type 2. |
Meanwhile some airlines don begin tell dia passengers say dem no fit enta some routes from tomorrow. |
Ruth Abraham tell BBC Pidgin say dat Saturday night, as she and her husband Rowland and dia two boys wey dey five and three years old wan sleep, na im some pipo wey wear black like SARS police and dey call demsef 'Officer, officer' break enta dia house for Mgbuo-Odohia village Rumuolumeni inside Obio Akpor Local goment area, Rivers State. |
He describe China as di new avenue wey Africans go fit take address dema infrastructure deficit for di continent top. |
Di Commissioner and Chief Executive Officer for AIB wey be Akin Olateru say di crew wey dey di aeroplane, no go fit leave di country, until dem don go get incident statement. |
Sabi people also say people get to dey careful because di value of bitcoin fit come down fast as e go go up. |
Twenty-three pipo die and e totally destroy one girls school. |
Wia dis foto come from, Instagram/ooniadimulaife Wetin we call dis foto, Di official website of Evangelist Naomi bin crash dis morning - as pipo wan sabi who she be Nigeria artwork don sell for £1.2mn Oro festival no go stop women waka Dis no go be di first time di Ooni go don marry before. |
Religious buildings go close, clubs no go open if total lockdown dey for any kontri. |
President Buhari talk say im government no waste time at all as dem sharperly enter action mode begin find solution to di wahala as soon as di tori reach dem. |
Houston police and rescue workers wey rush go di domot, wey di shooting happen, talk say di bulletproof man no comot for di house alive afta dem shoot am for chest. |
Posted at 10:01 29 September 202010:01 29 September 2020 Laycon reveal tins for im first interview afta e be BBNaija winner plus 'LIRS tax notice' from Lagos Laycon Big Brother Naija winner receive special hailing from Dapo Abiodun, Ogun State GovnorRead More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
"We don see ideas wey bin target primary schools [for] young pikin dem inside oda kontris like Estonia, UK, China, Korea… I get fears say dem go leave us behind if we no make our own pikin dem to begin learn at di same rate wit di same tools and technologies wey dia fellow pikin dem dey use inside oda kontris and oda markets dey learn," na wetin im tok. |
Skip Twitter post, 1 If selected, what kind of @WTO DG would I be? |
I just follow Govnor Tim Wlz tok and I don tell am say di Military dey with am all di way. |
Di international human rights group tok say dis over-do cause di killi killi of at least 45 pipo and wunjure 122 odas of di Sh'a Muslim group wey dey do peaceful religious march for Abuja. |
Cameroon get torture centre for separatists - HRW Rights groups say situation for human rights for Cameroon over bad Dis report komot two days afta family mimbas for Fai and Yuwang narrate how deh komot de two pikin dem for house kill'am for Rifem Bui Division for Northwest Cameroon. |
As e be so, Nigeria and Cameroon don qualify for di next round of di competition. |
im belle tear open sotey e intestine dey expose". |
Another thing we de for inside dis tori Goment plan to spend N750 billion on fuel subsidy no make sense - Economic sabi pesin11th December 2019 Nigeria border closure: How ban on petrol supply dey affect pipo wey dey live near border9th November 2019 NNPC Kyari say pipeline no explode, electricity no go dey affected1st September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal30 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Skip Twitter post, 1 President @MBuhari presided over a Security Council Meeting today. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.