text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Egypt is a country where I’ve started and have finished my National career. |
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year5th December 2018 Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Dis na wetin di Ghana AIDS Commission talk, on Thursday. |
One Zanu PF talk-talk person say Mr. Mnangagwa go finish Mugabe term until dem do di election wey suppose happen for September 2018. |
She tok for statement say as she don come back she do get energy to take continue di work to improve di health of pikin dem, women and oda pipo wey dey suffer for di kontri. |
E explain say di pipo wey dey push for di establishment of Fulani farm settlement for di state na enemies of peace and progress. |
Dem no go school and no sabi read or write. |
Pipo wey put di name for di list talk say Melaye no dey try for dem and na why dem wan push am comot. |
Di white plastic chairs dey adequate space to make sure for social distancing. |
E no dey possible make Eminem drop album, no yab anybodi Eminem announce di release of di album give im fans today Friday for Twitter. |
Mike Ehl, wey be director of aviation operations for Seattle airport, say di man "get real access" to di plane and e no go against any security law. |
Wetin e mean for dis Nigerian Wia dis foto come from, Dele Tokosi Wetin we call dis foto, Oga Dele want make goment enforce wetin di constitution tok say South Africa na for evrione wey dey South Africa Dis security mata na wetin dey di mind of anoda Nigerian Dele Tokosi. |
Dorathy instagram 'blow' afta BBNaija show launch Laycon BBNaija 2020 housemate na Unilag Best Graduating student Big Brother Naija Season 5 - See wetin make am dey different from oda seasons Five cool tins to know about Ebuka Obi-Uchendu, Big Brother Naija Season 5 show host Timmy Sinclair AKA Trikytee Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Timmy Sinclair na 35-year-old creative artist from Bayelsa State, Nigeria. |
Im don join im papa - Mario Cumo - and eight odas to serve third term. |
Wetin people dey talk Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 FRSC dey always find way to oppress motorist, even when you get your papers complete. |
Woman write exam 30 minutes afta she born |
According to im, plenty things dey wrong with how Kenya electoral commission IEBC take handle di presidential elections and so, no need to go back until some legal and constitutional changes go happen. |
According to tori pipo Associated Press, Fortaliza family say she bin dey dehydrated but she dey stable condition now for Weill Cornell Medical Centre. |
Wetin make ground shake gbi-gbi-gbi for Greater Accra Region Ghana Police confirm arrest of Menzgold CEO Nana Appiah Mensah for Dubai Military Officers from di camp enter homes of people wey dey close den assist dem leave di area as dem dey fear say di some bomb explosives for di armoury go fit blast den cause havoc. |
9 year old Joseph Minaye wey take second position for vocabulary say "reading dey important for our lives". |
- Tolulope Akintan (Management Consultant) Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Ghana: Girls wey bleach no fit job for Immigration Service, what about 'K-Leg' den 'December head'?8th January 2018 Ghana import 30 million condoms but dem no use am24th August 2017 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you34 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Den for yi tok, President for Normalisation Committee, Dieudonne Happi tok de kana work weh deh do for football house for dia 15 moons. |
Oby Ezekwesili: ACPN candidate don step down from presidential contest for Nigeria 2019 Election |
As she tweet dat one for morning, na so di company lose 1.3 billion dollars for stock market. |
Many sabi people believe say Mugabe wan make im wife, Grace, to take over from her husband as di oga for di country, But di Zimbabwe military no like dis plan wey go give Grace ultimate power, so dem comot from dia barracks, take over di national broadcaster and put Mugabe for house arrest. |
"Di Nigeria Center for Disease Control go continue to dey provide tori and new ways dem to prevent di spread." |
Di INEC chairmo add say dem don invite political parties and oda stakeholders to come count all di materials and confam say notin dey miss before dem begin distribute di dem again from Wednesday. |
VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale |
Dem change im script wey e suppose read, as some people talk? |
Lagos Police say Denmark man poison im pikin and hit wife head for wall to kill dem |
Police pick up Menzgold CEO afta he arrive Ghana Also, court say he for report en body to de police every Wednesday. |
According to her, she don give PDP and APC red card because di two of dem don fail di country. |
Onyi explain say from dia records, PHEDC inherit N5.9 billion from Power Holding Company of Nigeria wey no dey work again with balance of N10.63 billion between 1 November 2013 till December 2019. |
Police come break di soakaway, comot three human skulls and di deadibody of di latest victim wey don dey decay and dem don carry dem go mortuary for autopsy. |
Di victims wey dey between age 16 den 17 suffer di attack on Saturday December 8, 2018, dem dey dema hostel when di attacker come there plus gun den assault dem sexually. |
Im get twin broda Mansour Fellaini wey resemble am well well and be former goal keeper for wey dey for Morocco. |
''I no dey shake as Jaafar versus Ganduje court case wan start'' Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest Kano assembly neva receive court order not to investigate Govnor Ganduje Di donation don dey attract plenti tok as some pipo say Govnor Ganduje no suppose dey dash moni at dis time, to pipo wey dey fight corruption for Nigeria. |
Di purge also affect CEO of Twitter, Jack Dorsey wey lose 200,000 followers. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Now activists wey dey support di break-away movement for southern Cameroon want Nigeria government to explain wetin happen to dia leader, while odas dey accuse Cameroon security say na dem do di arrest for Abuja. |
Early dis year, Agric Minister, Dr Owusu Afriyie reveal say govment create 745,000 thousand unofficial jobs under for de agric sector under de Planting for Foods and Jobs. |
Another thing we de for inside dis tori Uganda: Air hostess fall from aeroplane die16th March 2018 Nigeria Air: Tear rubber national airline go begin operate from December 201818th July 2018 Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We demand investigations into R. Kelly’s abuse allegations made by women of color + their families for two decades. |
For Dominica, $100,000 donation to di National Transformation Fund go make you citizen and for Greece, you need invest like €250,000 on top properties to get residency. |
Meet di first Head of House BBNaija 2020 housemates Wetin Biggie rule tok? |
He later become adviser to one military leader Seyni Kountche. |
helsea vs Leicester City: Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford Bridge 18 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wilfred Ndidi score im first Premier League goal since January Chelsea new coach Frank Lampard go need wait for im first win as coach of di Blues, afta Leicester City hold dem to 1-1 draw, for Stamford Bridge. |
Pictures of Sheikh Osman Sharubutu, wey dey sit inside Christ the King Catholic Church for Accra during Easter service, go viral for social media top. |
Morocco bin dey try drag wit di USA-Mexico-Canada collabo a.k.a 'United 2026' to host di 2026 competition. |
All dis deadly attack don make people dey ask questions about Nigeria government and military wey say dem don wipe out Boko Haram Islamist insurgency. |
Na so she come jam, hook for there. |
We ask say make dem am available to us like all drugs" Oa Nkrumah reveal. |
South Africa don win Miss Universe title From Earth go Jupiter, dis Philippine woman na she 'fine' pass for Universe dis year Miss Puerto Rico, Madison Anderson and Miss Mexico, Sofia Aragon na dem come out as runner-ups. |
"Na wetin di national assembly don turn demsef to dats why dem go invite di IGP wey dey draw pay from taxpayers money." |
Di Ivorian musician wey im real name na Ange Didier Huon bin die for okada accident last month. |
Some pipo tink say e gel well-well say na now Google dey celebrate di guy. |
Another thing we de for inside dis tori Funny ways some people take lose dia job8th December 2017 British Airways: ' We dey investigate' social media video26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Plenti pipo dey wey neva hear of di kontri Seychelles tok less of to even sabi wetin dem dey call pipo from dia. |
Femi Fani-Kayode take back 'insult' against journalist wey ask am 'bankroll' question inside viral video 26 August 2020 Wia dis foto come from, Femi Fani-Kayode/Facebook Femi Fani-Kayode, wey be former aviation minster for Nigeria, don say sorry say im call one local journalist "stupid" during press conference wey happun for Cross River State, south south part of Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Real Madrid v Bayern Munich: Six things wey happen for Santiago Bernabéu2nd May 2018 Roma v Liverpool: Five tins wey happen for Stadio Olimpico for Champions League3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Obasanjo letter to Buhari no make us arrest Babachir Lawal |
But for now, dem don comot from any European competition and dis dey raise different kain question for di club. |
Aisha Buhari: Four times di Nigeria Presido wife yarn tins wey shake table |
Turmeric Wia dis foto come from, Getty Images To make dis one work well, e dey important to combine di turmeric wit 'Uziza' (black pepper for Oyibo). |
Ibadan lady 'dehumanization' suspects inside police viral video don chop arrest Kate Jones AKA Ka3na Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Kate Jones na 26 years old entrepreneur from Rivers State, Nigeria. |
ria: 'Tension' dey Jos as government impose curfew 14 September 2017 New Informate 19 September 2017 Wetin we call dis foto, Fight don dey happen for Abia state and some part of Rivers state already, because of people wey wan comot from Nigeria, form their own country. |
E say Mr Trump get mouth diarrhoea and like to tok yama-yama tins. |
"I dey IDP camp wia peace dey and we dey get food eat e no easy at all." |
"We don reach level weh 18 percent for pikin dem di die, and na percentage dat for pikin for dis kontri weh deh no get chance for live, not even for go school, weh na basic human right for person to live", Rochdi Najat tok. |
WAEC start investigation into disturbances WAEC say dem start consultative engagements into circumstances make students of Bright Senior High School (SHS) for Eastern Region of Ghana launch attack on exams officials wey dem send to de school. |
Meanwhile South Korea don dey prepare their navy - those ones do live-fire drills on Tuesday 4 September, where dem fire missile too, even though dem no use nuclear weapon. |
If we fit get new pesin wey dey young and come wit fresh views - e go be good thing to try." |
hukudu: Di wooden bike wey dey help young men for DRC Dem no support media player for your device Chukudu: Di wooden bike wey dey help young men for DRC 2 November 2017 Na parts from motorbike, trucks and wood dem dey take make Chukudu. |
Operation Bamenda Clean di kam for taim weh City Mayor and SDO for Mezam don ban motorcycle for Bamenda I, II and III. |
"I dey very happy say I win dis award," na wetin di 25 year old bin tell BBC Sport. |
Tok tok pesin for di students joinbodi presido Olawande Ajayi tell di BBC say "we need to protest wetin di South Africans dey do to us!" |
Colorado Springs police say di suspect name na David Wayne Oliver and im be 65 years old. |
E add say dem don contact im immediate family members while dem don begin arrangement to carri im body go im home kontri for burial. |
Na goals from Kelechi Iheanacho, Brian Idowu and two from Alex Iwobi wey give Nigeria victory. |
Dis week Laycon, Ozo, Dorathy and Trikytee dey up for possible eviction. |
Another thing we de for inside dis tori 1:59 Video, Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama, Duration 1,594th February 2020 "Dem torture am, break im legs, Chima die in pain" - Family21st January 2020 0:48 Video, Bole na correct Port Harcourt food., Duration 0,489th August 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Since then, di Nigerian Office for Trade Negotiation say dem don consult like 27 groups, including trade unions on top am. |
Dem also want make men wey get plenty wives dem to register for marriage. |
Her twitter profile say she get ova 28 years of experience in accounting and public finance management. |
According to di French embassy Facebook page, dem no sure which area di attackers dey target. |
Na so Nigerians enter social media, dey talk about the President return. |
"Di man wey get di building call am make im come collect money for tins im go supply on Monday na im make im come, come enter dis tin. |
Her father, Uriah Alafonye Animisa na Inspector and im dey work Imo State. |
Plane wey carri Zainab from Jeddah Saudi Arabia land Aminu Kano airport around 10am on Monday and na Nigerian Consul General for Jeddah Garba Satomi Grema na im escort di university student come home. |
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 2 I like how the debate dey go .. How una go take improve standard of public universities.. |
Di Ghanaian President point out say di Electoral Commission (EC) handle di electoral process professionally despite say dem record one "isolated challenge." |
IS, for example, for May release some photo wey no too dey clear of im militants dey enjoy Ramadan food and dem dey pray together without any signs of social distancing. |
Di forest join so e easy for dem to move," im tell BBC Pidgin. |
Valencia bin look like say dem go come back into di game when Santi Mina score to make am 1-2, but Marcelo and Toni Kroos score inside di final 10 minutes to settle di game for Madrid. |
"If your plan na to go read for library, wetin go make you dey look di leg of woman?" |
Woman wey sell fake pregnancy medicine go spend five years for prison Eight shocking tins wey fit make woman to carri Fibroid Different types of orgasm wey all women fit experience Di study show say 12-to-18 months na di right time between wen woman born pikin and wen she get belle again. |
usola Dakolo UK Guardian interview: 'I no sign petition to change my rape case against COZA Pastor Biodun Fatoyinbo' 7 August 2019 Wia dis foto come from, Busola Dakolo Wetin we call dis foto, Busola Dakolo Popular Nigerian fotographer Busola Dakolo tell BBC Pidgin on Wednesday afternoon say she no sign petition wey counter her rape case wit di Senior Pastor of Common Wealth of Zion Assembly, Biodun Fatoyinbo. |
Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor pɛ 'politicians no fit sleep' 12 January 2018 Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, Tori be say Martin Amidu dey smile as dem announce say he go chop special prosecutor Ghanaians say di nomination of 'killer nkuto' - Martin Amidu as Special Prosecutor (SP) come like rapture; menerz dey talk for social media say President Nana Akufo-Addo drop in name pɛ some politicians start dey walk go Nsawam Prisons! |
Another thing we de for inside dis tori Aston Villa 1-6 Manchester City: Aguero break Henry and Shearer record with im hat trick for Villa12th January 2020 Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Bernardo Silva: Di Man City player dey for hot soup ontop racism investigation2nd October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal49 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Posted at 14:02 11 June 201914:02 11 June 2019 As e dey happun Watch di Inauguration of di House of Reps as e dey happun live. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.