text
stringlengths
21
14k
E say dis fit happen na through community testing.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 BBC find out say almost 20,000 pipo don hide for displacement centres wey dem set up inside schools and churches.
Nigerians begin vex say which kain yeye lie be dat.
Di other members of di team wey follow do dis surgery na Dr (Mrs) Beatrice Wiafe Addai, Mr Kofi Owusu Gyimah and Madam Esther Antwi.
#WeAreTheArsenal pic.twitter.com/bQjareHes7— Lang' Mei (@_Lagaless) April 19, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Absolute genius from Emery: He has put Arsenal in their home kit when away from home to make the players believe that they are playing at home.... #NAPARS #bbcfootball pic.twitter.com/Er3mDpBoEx— Marwan Nawaz (@MarwanNawaz) April 18, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Napoli will blow Arsenal away.
Darren Julien, president of Julien's Auction, tok say Cobain cardigan na one of di most valuable cloth wey di rockstar wear.
"We still dey go ahead with di autopsy report and wetin we want na justice.
Di superstar go join celebs like French Montana, Ms Banks, Aitch and Danileigh take do am for di culture.
What if e be say instead make female ogas help, dem dey comot ladder under dem because of fear say dia junior women workers go take am climb up?
FIFA ranking: Nigeria climb four places to number three for Africa
I don't dislike mercy because of Tacha& I don't like Tacha simply cos I dislike mercy.
Senator Kwankwaso wey be former govnor for di state, bin appear for one radio station - Express FM wia im tok about how five videos wey come out of Kano State Govnor Umar Ganduje wia im dey collect moni from pesin, take affect am.
ria 2019 Governorship Elections: Why Akwa-Ibom, Rivers, Cross Rivers and Kano na states to watch 7 March 2019 New Informate 8 March 2019 29 states go do gubernatorial elections on Saturday 9 March to decide who go be dia govnor for anoda four years.
"We suggest say make dem tok conditions wey go allow pipo begin gather for church again, like provision of sanitizers, number of pipo to gather at a time, wearing of face masks, physical distancing etc" na so e tok.
#SoundcityMVP— AJALA (@UNCLE_AJALA) January 6, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 I see a lot of nice things about Teni on this App.
Wia dis foto come from, Twitter/@HeemOnWheels Wetin we call dis foto, Ibrahim Omotosho Even as Nigeria don pass di disability bill, many pipo wey dey live wit disability feel say na one tin to pass di bill and anoda tin to implement am wella.
Superstar Wia dis foto come from, Twitter/@wizkidayo Dis album drop for 2011 and e feature gbedu like Holla At Your Boy, Love My Baby and Pakurumo.
Coach Tite lead di Samba boys of Brazil squad on Monday enta Sochi where di World Cup go shele from Thursday dis week.
Hear Nigerian Opera singer Omo Bello wish for una dis Christmas..
Nigerian Senator wey sponsor hate speech bill don do U-Turn Social Media Bill and Hate Speech Bill dey different, no confuse di two "Na di Nigerian goment sef dey tok lie-lie, like when dem say di economy dey grow, even though e no ginger go anywia," na so Sowore tok.
Another thing we de for inside dis tori Lagos gas explosion: Pictures as e happen16th January 2018 Video, Lagos gas station fire15th January 2018 Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report28th November 2017 Niger Delta Avengers don threaten fresh attack to burst Nigeria oil pipeline17th January 2018 Port Harcourt International Airport trap passengers afta Air Peace plane speed pass runway23rd June 2019 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 Fuel Scarcity for PH: 'Na panic buying dey do pipo' - IPMAN Rivers State10th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Any person weh go take over as coach go make sure say e win 2019 Nations Cup weh Cameroon go host, put discipline for de team and komot strong team weh e di play ndamba laik before.
Di witch doctor bin tell di car owner say make e no worry, because those wey steal im car go soon begin dance naked, dey confess for one of di busiest streets for Mombasa.
Omobolanle Atitebi of Plush Touch say her cloth mask designs don make her begin buy plenty material to use sew.
Il était porteur d’un message du Président Teodoro Obiang Nguema à son homologue du #Cameroun.
Please find attached additional pictures of troops who were pelted and attacked by IMN at Zuba yesterday.
Another thing we de for inside dis tori Kobe Bryant: Di Basketball legend don die for helicopter crash - reports26th January 2020 Kobe Bryant: Wetin you need to know about di Basketball legend27th January 2020 Kobe Bryant: See how fans and celebs honour LA Lakers basketball legend1st February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
She tok say dis hospital dem get beta expert dem wey sabi di work and go fit give pesin beta result if pesin go dia.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Blake Lively say Versace, her dress designer, use more than 600 hours to make dis dress Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Takeoff, Offset, and Quavo of American hip hop trio Migos wear tuxedo wey different-different colours full Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Emmy Award winner and Master of None actress Lena Waithe wey bi gay, wear cape wey show di colours of di rainbow Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Katy Perry wear big Angel wing for bodi All dis foto get copyright ontop.
She report sexual harassment, dem burn her to death 'E pull my head down' Anoda R. Kelly accuser don open mouth E tok about one time wen im beat im wife wen she bin get belle because she dey save part of di house moni and no wan give am some to buy shoe.
Supermoon: Wetin you suppose know about di lunar eclipse Pipo wey dey Africa, Europe, Middle East, Australia, most of Asia and South America go fit see am from 9pm dis night.
She tok say dem dey tok about three to four times for one day and dem dey spend three to four hours on each call.
ah Ndaw and Assimi Goita go lead Mali as transitional leaders 21 September 2020 New Informate 25 September 2020 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Bah Ndaw (C) with junta leaders Col Assimi Goita (L) and Col Malick Diaw (R) on Thursday Mali former Minister of Defense Bah N'Daw na im dem don appoint as di kontri president for di main time alias Transitional President for di next 18 months.
Di candidates wey dey di state go share wetin dem wan do for dia pipo for di second Governorship Debate wey BBC Pidgin package.
Another thing we de for inside dis tori Haile Selassie: Di king wey rule di only kontri for Africa dem no colonise1st June 2018 Buju Banton: Di ogbonge Reggae star don comot prison afta 7 years8th December 2018 Di village where men and women dey speak different language23rd August 2018 Canada don legalize Marijuana but why Nigeria no go try am27th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Many football fans no waste time to yab Liverpool wey don win dis competition six times for social media.
Ras Kimono: Efe Kimono, wife of di late musician don die
Gloating don be part of di key sentiments wey jihadists don express towards di West.
Einstein been give di notes where im describe im theory for happy living to one man wey go message for am, wen e dey one Hotel inside Tokyo for 1922, as e no get money to give am as tip.
Another thing we de for inside dis tori DSS arrest man wey create and share Buhari 'marriage' video3rd January 2020 ECOWAS: Niger President na new Chairman for one year30th June 2019 Video, Now you sabi: How to make flower vase27th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori 'My neighbour rape my 16-month-old pickin'2nd March 2018 India rape: No be di uncle get di pickin13th September 2017 Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape26th October 2018 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election 2019: Buhari campaign write IGP, DSS, say PDP get 'backyard' access to INEC server25th March 2019 Olusegun Obasanjo: See wetin Obasanjo tok about Buhari as di Nigeria presido hail OBJ at 826th March 2019 EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest5th April 2019 Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Boko Haram: Nigeria Police deny say 167 officers run from assignment to fight terrorists, insist say all 2000 officers full ground gidigba26th December 2018 Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am30th March 2019 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Soul legend Aretha Franklin don die at di age of 76 How Trump and oda big pipo dey hail Aretha Franklin Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Music producer Clive Davis dey plan tribute concert to honour Aretha Franklin Music producer Clive Davis dey plan tribute concert to honour Aretha.
I just finish long shift for supermarket wia I dey work and I don tire well-well," tok Margaret.
"Dis no be di time to tok too much.
View more on facebookView more on facebook Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Another thing we de for inside dis tori 1:35 Video, This is Nigeria: Falz say pipo need see di bigger issues wey dey society, Duration 1,35 Even as im music video go viral, e be like say no be everibodi like di way Falz tok some issues for Nigeria6th June 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’
PM Boris Johnson insist say im no go negotiate a delay wit EU.
"Dat means say e no go fit drive and e go find am really hard to read, watch TV or know different faces.
We go prosecute di market managers while di shops wey no comply go dey forfeited to di State Government without notice."
Moyosore Onigbanjo and Chief Magistrate Yewande Aje-Afunwa be di prosecutors for dis mata.
Di best country for Africa na Botswana wey dey 47th for world ranking.
UK pipo dey use protests welcome Donald Trump Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet?
De mother, Barbara Obeng who no fit control en emotions sake of de damage on de little boy talk BBC Pidgin say "make dem put de man for remand, instead dem give am bail."
Nobodi know who get di tanker as di driver and conductor run comot, di day di fire happen and nobody don come claim responsibility Mr Nwogbo say im don write give government to come help dem.
Skip Twitter post, 2 Following our internal review of the incident in Central Park yesterday, we have made the decision to terminate the employee involved, effective immediately.
Di Ivory Coast legend even at 40 years dey still score goals but wen im remove im jersey na suit im dey wear to join oda club oga dem for boardroom.
Na Intercontinental Hotel for Geneva be yi best destination.
: Divine Ikubor aka Rema never die, na fake news dey fly upandan - Rema Manager1st February 2020 Dan Foster death: Daniel 'Dan' Foster, di American Radio personality wey become popular show host for Nigeria don die17th June 2020 Abiola Ajimobi death: Lagos state goment confam say di former Oyo state govnor die with coronavirus26th June 2020 Bayo Osinowo: Senator Adebayo Osinowo AKA Pepperito die at di age of 64 - dis na im brief biography15th June 2020 Oluwatoyin Salau: Toyin complain for Twitter before she miss, Tallahassee in Florida City Police find her dead bodi days afta - See wetin we sabi so far16th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
For di Video wey Kanye wife, Kim Kardashian share for social media, di rapper together with Joel Osteen and im choir walk and perform on top water during im Sunday service for Atlanta.
If e happen, e go be di first time dis kain tour go reach Africa.
Di man wey come from Uzbekistan dey face charge of terrorist for United States.
Liberia don suspend preparation for second round election 1 November 2017 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, Di second round election suppose hold on November 7 Di second round election for Liberia wey suppose hold next week no go happen until further notice.
United Nations set am up around 1990 for Central Region of Ghana after de First Liberian Civil War.No be just Liberians dey live there now, some Ghanaians den other foreign nationals too dey live there den en surrounding communities.
Fela Anikulapo Kuti na di most popular Nigerian musician wen e dey enta di mata of social justice.
Another thing we de for inside dis tori Mercy Aigbe: Why pipo dey feel say artists for Nollywood dey do runs?10th October 2018 Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film5th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She still draw ear give parents make dem dey monitor how dia pikin dey perform for school.
(@bolanle_93) March 27, 2018 End of Twitter post, 5 Last-last, di surprise Easter awoof turn to early April fool tins, six days before April 1 wey be April fool day after Google correct di mistake.
According to di report wey come out just after di election wey happen for June, di Office for National Statistics for UK say di average number of people wey dey enter di country by March 2017 don drop by 81,000 people from di people wey enter di UK for di same period, last year.
Di country also show dia concern about some of di student wey dem never still know where dem dey.
oronavirus cases: Cameroon confirm 204 new infections for Covid-19 Leocadia Bongben , Cameroon 21 May 2020 Wia dis foto come from, Pavel Daryl Kem Senou Wetin we call dis foto, Mr Senou says he did not want to take the disease to Africa Cameroon Health minister, Malachie Manaouda donce confirm 204 new cases for Covid-19, as 28 pipo recover and six(6) die as of May 20.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'Give us land for peace to reign' - Fulani Herdsmen13th January 2018 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Herdsmen Killings: Taraba don empty as over 2,000 pick race4th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Oshiomhole say di party no go give room to 'dishonourable' Ministers.
Wen her novel Miniaturist hammer di first time wey e come out, e cause her plenti tension, na Sansom she read to calm her.
Martin Amidu: 'Killer Nkuto' in vetting be 13 February, free show for Ghanaian workers 1 February 2018 Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, Tori be say Martin Amidu dey smile di time dem announce say he go chop special prosecutor 'Killer Nkuto' nominee to office of di Special Prosecutor Martin Amidu go face parliament Appointments Committee February 13, free show be what!
She say e dey affect treatment because patients go shame to tok wetin dey do dem.
He says the Command was embarrassed by continued killings and are working with Hoteliers in the city on installing security measures within the deadline which expires in two weeks.
Lassa Fever: Doctor don get am for Kogi State New Lassa fever drug don land!
Dis new law wey take effect from 4 April, 2019 go also cover oda crimes wey include amputation for pipo wey tiff.
For tweet im tok say: "I don summon di Chargè d' Affaires of di High Commission of Ghana to Nigeria, Ms Iva Denoo to demand urgent explanation ontop di recent attacks on one residential building for our diplomatic premises and reinforcement of security around diplomatic premises and staff."
Nivea bin come out to apologise say dem no mean to offend dia consumers and dem bin take down some of di billboards dem dat time.
Caf don use Nigeria FA President replace Nyantakyi as vice president Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa Dem add say "Fifa no dey aware of details about di investigation so therefore dem no fit chook mouth inside di mouth.
Minister punished in pubic South Africa Communication Minister Stella Ndabeni-Abrahams bin go special leave for two months and dem force her to beg President Cyril Ramaphosa afta she disobey di stay at home rule.
We enta filling station to check Another thing we de for inside dis tori Video, Transporters go reduce moni for travelling voters?18th February 2019 Nigeria border closure: How ban on petrol supply dey affect pipo wey dey live near border9th November 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 All dat one still dey possible or e don end?
Ekiti Election: Wetin you suppose sabi about di three main candidates 13 July 2018 Wia dis foto come from, Eleka,Fayemi,Adewale Facebook Ekiti State for south-west Nigeria go hold dia govnorship election on Saturday 14 July.
She resign from her work come use her savings to build organic fruit farm, Busaino Fruits & Herbs.
#NoToFlogging #ProtectOurGirls #ProtectOurBoys #ProtectOurChildren #TeachNotTraumatise A post shared by Funke Akindele Bello (@funkejenifaakindele) on Jan 16, 2018 at 7:30am PST End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Governor Nasir Elrufai don give teachers wey fail exam second chance.19th January 2018 Nigeria: Kaduna Teachers don fail Primary 4 test10th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di vaccine for di swine flu go follow join for Saturday 16 December.
Skip Twitter post, 1 OWN IT STORMZY FT. ED SHEERAN & BURNA BOY - OUT @ MIDNIGHT #HITH @stormzy @edsheeran pic.twitter.com/lPHMYdYIZM— Burna Boy (@burnaboy) November 21, 2019 End of Twitter post, 1 Ed Sheeran na di award winning singer of Shape of You, While Stormzy wey im mama na from Ghana na British rapper and singer wey don pocket plenti awards too.
AIT, Raypower FM: Court say make DAAR communications and NBC match break 7 June 2019 Wia dis foto come from, AIT Federal High court for Abuja don order everybody for di case between DAAR communications and di Nigeria National Broadcasting Commission (NBC) to march break, maintain status quo till dem table di mata on June 13, 2019.
Dangote, Fayemi don settle Ganduje and Sanusi qwanta?
People wey dey live for di area dey worry because of di many many tank farms wey full di area.
Wia dis foto come from, Getty Images No be say one currency beta pass di oda one but Idowu gree say as tins be for Nigeria, e beta make di kontri dey do business direct with Yuan as dollar don too cost for Nigerians.
Mugabe victory make many white pipo begin pack dia bag ready to leave Rhodesia, while im supporters dance for streets.
For di report wey dem release to chook eye for di mata, dem say even though say some Africa gofments say dem go ensure say pregnant girls go school, kontris like Equatorial Guinea, Sierra Leone, and Tanzania dey ban dem from gofment schools.
Again he only spend 1 minute on creative arts which dey represent another 1.1% den lastly election 2020 which score high small pass de bottom issues at 2 minutes which dey rep 2.3%.
Anglophone crisis: Goment want take care for e displaced pipo for kontri and Nigeria 20 June 2018 Wia dis foto come from, WANG ZHAO/AFP/Getty Images Since weh de Anglophone crisis start nearly two years na now weh goment wan take care for e displaced pipo for kontri and for Nigeria.
Sex for marks: I fear wen lecturer start to dey look my side Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sex for mark audio na true - OAU Di second student say she don hear of lecturers wey dey disturb students from her friends but na sometin wey no get proof.