text
stringlengths
21
14k
See how far her mata don waka - Joy Nunieh NDDC probe, Godswill Akpabio and Police house arrest plus Ezenwo Nyesom Wike rescue as Govnor of Rivers State - See how far her mata don waka 17 July 2020 Wia dis foto come from, Facebook/RVGH Joy Nunieh latest news ontop dis NDDC probe na say police don ask Govnor Nyesom Wike to produce di sacked former MD of Niger Delta Development Commission.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di whole issue start when Kanye (R) start to dey tweet about how much im like US President Donald Trump (L) Dis kain tok no be today im start as even Kanye West dedicate one track from im album, The Life of Pablo, wey im call "I love Kanye" to talk about di matter.
'We no increase motor registration price'-Lagos gofment 14 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/GETTY IMAGE Wetin we call dis foto, Lagos State gofment say di price for motor registration and plate number still dey di same.
All of dem shine for dia group with very good results.
According to report, Kenya dey use reach 24 million plastic bags for one month alone and dis dey cause serious problem.
According to Leonardo DiCaprio, "de forest reserve dey provide drinking water to over 5 million people wey more than 100 wildlife species dey risk extinction."
Sehidu and im wife Hawal still dey cry afta dia three year old pikin die for Egagi village for Lavun local goment area.
Elon Musk: All you need to know about SpaceX wey NASA astronauts use take make history 30 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di private rocket company SpaceX don send two Nasa astronauts go orbit.
Since den, deh burn down six villages and e nova stop, arrest and kidnap, rape killings of civilians di continue just now.
Respect barrier measures President Biya call population for respect protection measures, plenti don bi implemented, but as de pandemic di increase need bi for adjust.
Brexit fit affect oda area of di African economy?
Another thing we de for inside dis tori Meet di man wey dey call radio stations everiday for 17 years13th November 2018 Video, NYSC go investigate how corps member begin sell fuel for filling station7th November 2018 Hafiz Abubakar dey make pipo tok say '2019 election go tough pass before for Kano'6th August 2018 Intersex for Nigeria: 'I no fit wait to become complete man' - Boy wey get man, woman private part10th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di 26-year-old never follow im team-mates train since when Leicester bin reject £50m deal from di Premier League leaders on deadline day.
E get three pikin and im wife na Nane Lagergren Annan, wey bin dey follow oga Annan work for office of UN High Commissioner for Refugees as legal officer.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 As pipo for Nigeria dey react, South Africans for social media dey also chook mouth on top di mata.
''Na waka pass for home movies l first launch with before l begin climb ladder reach wia l dey today but unto say l hungry for more, na school l first enta go collect di skills wey l go need for dis my career''.
Ghana confirm de first two cases on Thursday, March 12, 2020.
"Nobody arrest EFCC oga or force am to honour di invitation.
You no even need to pause wetin you dey tok.
Tori be say oga Trump for live TV address wey im give on Thursday claim say di Food and Drug Administration (FDA) don approve di drug for treatment of di virus.
But wen dem reach, na so dem go keep dem for inside room, give dem condom make dem go find client to sleep wit.
Sabi pipo don tok say unemployment rate don rise over 90%.
Scandal upon scandal, year after year.— Gary = (@garyalsmith) October 29, 2018 End of Twitter post, 1 According to Ghanaweb.com, di Black Stars captain file for divorce around August this year after dem start dey get issues.
Di lawmakers na: Rabi'u Kwankwaso (Kano-Central) Dino Melaye (Kogi-West) Adesoji Akanbi (Oyo-South) Monsurat Sunmonu (Oyo-Central) Rafiu Ibrahim (Kwara-South) Suleiman Hunkuyi (Kaduna-North) Lanre Tejuoso (Ogun-Central).
"If pesin dey dia, I go kick am comot..." Efe dey joke about di meeting room wey BBC tori pipo bin wan follow am enta for NFL Headquarter for UK.
Small pickin for social media don increase "When we enter office, we see say people just turn dia houses into orphanages and get dis pickin, but dem no go let people foster or adopt dem."
But di researchers warn say dem need more work to see if di venom fit actually work on scale as cancer-fighting drug.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon goment bi 'restless' afta EU Parliament resolution22nd April 2019 Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Who be Cameroon new Prime minister, Dion Ngouté Joseph4th January 2019 Anglophone Crisis: Cameroon goment say make US no chuk mop for yi internal Affairs6th March 2019 Communication Minister: Na pipo weh wan destroy Cameroon sponsor EU parliament declaration23rd April 2019 Anglophone Crisis: "De trauma weh e go kam di frighten me"- Father Humphrey Mbuy23rd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Buhari excuse Madam Oyo-Ita, send am on indefinite leave till di kontri Economic and Financial Crimes Commission conclude di investigation of di N3billion contract wuru-wuru wey happun for her office.
INEC - Ekiti election materials don reach all di 16 local goment areas - INEC 12 July 2018 Wetin we call dis foto, Na for all di 16 Local Goment Areas di govnorship election go hold on Saturday 14 July Ekiti election preparation dey gear three as Independent National Electoral Commission (INEC) wey go organize di election don begin distribute materials for Saturday 14 July govnorship vote.
"As we dey move forward we go dey submit film wey dem no speak too much English inside.
Hauwa Liman papa no regret say im pikin wey Islamic Militants kill go work for dangerous area 18 October 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Hauwa Liman bin dey work for Rann, Borno State for north east Nigeria wen militants catch her Di papa of midwife Hauwa Liman wey militant Islamists bin kill, say she do well for di community wia she dey work and im no regret as im let her go dat kain dangerous area.
Di fact say dem call di pandemic Spanish flu no mean say e come from Spain.
"Plus if INEC dey willing, shey di ruling party and goment go allow dem.?
Dem say im no fit get plenti codeine for im to fit sell large quantity for black market.
Wetin dey cause bipolar disorder Nobody know di cause of bipolar disorder but plenty tins fit trigger am like: Serious stress Plenty problems Genetical and chemical factors Life changing events Who fit dey affected Bipolar disorder dey very common and 1 for inside 100 pipo fit get di sickness.
Dem test one chemical wey dem dey call polyphenol wey dem see say fit fight against di things wey dey cause tooth decay and gum disease.
Na for early momo di workers bin organise demselves kia kia, block gate say oga Yusuf no go enta because dem don suspend am.
Di regime put late afro beat singer Fela Kuti wen e dey go on American tour.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Nigeria Education enrolement: "We dey wait for goment to come arrest us ontop dis school children mata"19th March 2019 2019 world most expensive, cheapest cities: Paris top list19th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 2:13 Video, How I use hand wey I no get write beta future for myself, Duration 2,136th September 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Why dem give dis 'Best Graduating Student' yam and fowl13th September 2018.
To buy electric car for Nigeria of today na to also buy big generator join am becos, no light to take carge di moto.
How Hurricane dey get name Scientist don discover big black hole wey be 3 million times di size of Earth Storms don also hit city wey near di area like Oklahoma and Texas.
Dis matter na something wey dey touch di heart of both countries; South Korea don dey push tey-tey make more reunions.
Coronavirus: Which African kontris dey test well well?
Beyoncé and Jay-Z Wen dem bin porn dia first pikin, dem bin try to trademark dia pikin name, Blue Ivy Carter so oda pipo no use her name for unlicensed products.
Di first 45 minutes end with 3-0 against Super Falcons.
Di Acting Executive Secretary of di NHIS don suggest say pipo wey don register all over di kontri to enta di scheme dey less than 5%.
Skip Twitter post, 4 Minimie chinchin is so dope.
ria: Watch as #EatDrinkFestival take happen for Lagos Dem no support media player for your device Nigeria: Watch as #EatDrinkFestival take happen for Lagos 28 December 2017 Na enjoyment season be dis, so people wey love food and drinks, gather for Lagos Nigeria.
But di court say from all di evidence wey dey before am, di court no even need medical report to prove say Maryam true-true kill di husband.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus: Enyimba and Comets players wey dem kidnap for Nigeria don regain freedom26th March 2020 Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-1914th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wetin United Nations General Assembly be?
On weda di kidnappers dey ask for ransom, oga Gambo say dem no fit comment about dat one for security reasons.
Groups like Bring Back Our Girls Group stilll dey hala make gofment no forget dia promise to release all di girls.
Mikel dey look for new club Victor Moses don retire from international football "I don arrange to meet am and im agent for England.
Wetin we call dis foto, Di NBA headquarters for Abuja Another thing we de for inside dis tori Onnoghen: We no go allow foreigners dem chook mouth for our mata -Garba Shehu27th January 2019 Justice Onnoghen wey Buhari suspend don make US, UK and EU say e fit put comma for 2019 election26th January 2019 Acting Chief Justice of Nigeria don swear in election tribunals sharperly26th January 2019 Ibrahim Tanko Mohammed: Wetin you suppose know about di 'Acting Chief Justice of Nigeria'25th January 2019 Justice Onnoghen: Buhari no know about Chief Justice of Nigeria CCT trial until Saturday16th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
BBC Pidgin Everi year Essay Competition (You fit write Pidgin?)
Ntou'ou for press release say e di give five litres for petrol for bensikin riders as deh wan stop for respect kontri Sunday.
Alessia Cara na im win di best new artist - wey make her di only female artist to win di major prize.
If to say na true, wetin dis wan for mean na say dollar don weak by 100%.
Chimamanda, Achebe, Okri books enta list of 100 books wey don shape di world
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killing: Goment wan stop pipo to dey carry cow waka upandan27th April 2018 Herdsmen and farmers palava don kill 2000 pipo for Nigeria10th April 2018 Curfew for Plateau as herdsmen kill 2 soldiers and 2 policemen15th March 2018 Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis na some of di winners dem: Album of the year: Bruno Mars - 24K Magic Record of the year: Bruno Mars - 24K Magic Song of the year: Bruno Mars - That's What I Like Best new artist: Alessia Cara Best pop album: Ed Sheeran - ÷ (Divide) Best rock album: The War On Drugs - A Deeper Understanding Best R&B album: Bruno Mars - 24k Magic Best rap album: Kendrick Lamar - Damn Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kesha performance na one of di highlight of di show.
"Di lease don expire and di High commission dey find way to renew di lease agreement with di host authority," e add.
Nigerians begin argue say dem for no give di Oscar award winning Lupita Nyongo'o di role say e go better make Nigerian do am sake of di accent one twitter user tok say "if Lupita play di role e go suffer one thing and di thing nah di Igbo accent" Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Anoda persin say "We get fine fine actress for Nigeria wey fit play di role better" Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 But Kenyans for twitter defend Nyongo'o say she no dey 'create unemployment for Nigeria' as she be good actor Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Others bin remind Nigerians say Beyonce to use any artiste for East Africa as nah di Landscape of Kenya rift valley bin inspaya her Lion King Video Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Chimamanda Ngozi Adichie get 84 reasons why you no fit ignore her Chimamanda Ngozi Adichie, wetin you suppose know about di Nigerian international writer & feminist.15th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Cameroon: 2019 AFCON Organising Committee di fear ontop resignation
Dia tok dey come as di kontri still dey battle di coronavirus wey don infect at least 34, 854 pipo and kill 769 pipo ast at Friday 17 July, 2020.
Ras Kimono: Efe Kimono, wife of di late musician don die 23 September 2018 Wia dis foto come from, Ras Kimono/Instagram Wetin we call dis foto, Efe Kimono and Ras Kimono Three months after di death of Nigerian reggae singer, Ras Kimono, im wife, Efemena 'Efe' Okedi, don die for Sunday, 23 September, 2018.
Algeria don block internet sake of high school exam 21 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Authorities go put CCTV camera and mobile phone blockers for exam printing press dem.
Nigeria carry last for jollof competition as Ghana win Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana Di two both of dem dey hustle anytime dem hear say pesin wan sell im old car, even if e mean say one of dem no dey feel fine and suppose go hospital.
Ten kontries plus Africa biggest economy, Nigeria, no follow sign as dem dey fear say e fit reduce work for dia kontries.
Pipo wey dey live for area dey blame illegal refining of crude oil as di main cause of soot for air.
E advise consumers make dem always check the ingredients dey carry dey make dia skin creams, creams wey dem dey sell for shekele money most times be fake.
So far dem don use big data to analyse 8,000 news articles for Kenya and Nigeria, analyse 3,000 Facebook pages and interests, and do interviews wit 40 pipo for di two kontris, and torchlight sample of more than 2,000 messages.
For October dis year, Burundi become di first country to comot from di join bodi for Criminal Court for di world, after di UN report wey point finger reach Burundi leader say dem fit get case to answer ontop some criminal investigation.
Atiku, Oby don finally sign peace agreement to avoid katakata for Nigeria 2019 election Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?
Another thing we de for inside dis tori FIFA 2018 Ranking: See where W Africa countries dey18th January 2018 Russia 2018: Nigeria go play five friendlies17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis 6-year old dey make $11 million a year ontop YouTube China dey plan to stop dia citizens make dem no do expensive wedding Di young boy, wey dem no gree expose im last name and location for US to protect im private life, jump from number eight place last year to number 1 place dis year.
Oga Kawu say di station show documentary on top presidential election even though di mata still dey court and say di station for dia morning programme wey dem dey call Kakaaki Social dey cari content from social media wey fit cause gbege for di kontri.
Many pipo go remember Mrs. May, afta she for don comot office, as 'Brexit Prime Minister' wey dey run up and down, like fowl wey no get head dey quench fire up and down.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian: Students dey confuse on top who score pass for JAMB20th March 2018 Ghana goment no sort 'double-track' teachers dema salaries five months now since dem start work19th March 2019 UNILAG: University of Lagos don make campus TV history for West Africa16th January 2019 JAMB 2019 result: Ekene Franklin wey score highest must also write our own exam before admission - Unilag12th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tyson Fury v Deontay Wilder II go happun on 22 February for Las Vegas 28 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Deontay Wilder (right) don beat Dominic Breazeale and Luis Ortiz since im draw with Tyson Fury Tyson Fury rematch with WBC world heavyweight champion Deontay Wilder go happun for Las Vegas on 22 February, both fighters don confam.
Nigeria bobsled team suppose show for Winter Olympics for Pyeongchang, South Korea, wey go start 9 February 2018.
Nice one Mr Host A post shared by Banky W. (@bankywellington) on Jan 28, 2018 at 10:39pm PST End of Instagram post, 1 Di collabo between Ebuka and Ugo Monye no finish for di wedding, in fact na di beginning.
"After im no dey for office for about three months, rodents don cause plenty damage for di furniture and air conditioning units wey dey for im office and dis na why e dey work from home for now," Shehu tell BBC.
End of Facebook post, 1 Di local goment dem wey INEC don announce results na Port Harcourt, Ikwerre, Andoni, Oyigbo, Eleme, Opobo Nkoro and Bonny.
Mr Oshoma say EFCC too dey rush go court without dotting dia I's and T's "If you remember (former Delta state governor) Ibori case too, out of 173 charges dem no fit sustain one; court and EFCC no fit."
De lawyer quote plenty laws especially law for terrorism for 2014 say alone or with odas any man weh e cause die, destroy public property go get death sentence.
Another thing we de for inside dis tori Syria don shoot down Isreali fighter jet10th February 2018 US travel ban go include N Korea25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sophie don fine new surgeon afta she do research on correct websites - instead of through pipo wey influencers dey promote ontop Instagram.
"We no go ever play politics wit di welfare of di pipo of Ekiti or any other states."
"Because e dey popular, e come dey dey expensive to dey maintain natural hair," na im Adotey talk.
Another thing we de for inside dis tori US election: Nnamdi Chukwucha, di Nigerian-American wey dey contest US election6th November 2018 Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 President Trump don start campaign for 2020 election28th February 2018 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Trouble be say e be like Major General Enenche don forget say im appear for one television station in Nigeria wey dem dey call, Channels TV on August 22.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Onochie even tweet say President Buhari dey work on all di mata wey dey affect people for different parts of di country, but di many people wey read her tweet talk say make dem just comot am.
CAMINANDO Joss Favela PERCEPCIÓN Intocable POCO A POCO La Energia Norteña 20 ANIVERSARIO Mariachi Divas De Cindy Shea DE AYER PARA SIEMPRE Mariachi Los Camperos 44.
Court say make Diezani forget $40m jewelleries patapata 'Face di UK corruption charge first,' Nigeria tell Alison-Madueke Madam Diezani wey don dey UK since 2015, dey under investigation for money laundering dia, while EFCC don name her for different corruption trials.
But police say dem dey treat di case as dat of two fighting.
Goment bin open di portal on Saturday July 11 for pipo wey dey between di age of 17-25 to apply.