text stringlengths 21 14k |
|---|
Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah for news conference reveal say government discover de source of funding for de secessionist which dem dey take fund dema activities. |
Di pipo wey gats be vaccinated to maintain herd immunity different between diseases, but measles dey more dan 90% and polio more than 80%. |
As de no enta court strike pass for Bamenda, Barrister Mbah say de strike pass as deh want. |
Samaila say di bad pipo come di village before raining season start to tell di men say if dem no pay tax to dem, dem no go allow dem farm. |
4 reasons why pipo no like to dey do exercise Faith Oshoko BBC Pidgin 8 October 2018 Wia dis foto come from, iStock No be today wey health experts dey always draw ear give pipo say make dem dey do exercise. |
H.E Rowan James Laxton, British High Commissioner, for Cameroon tell why e join de waka for protect environment. |
Na Harry Kane give am assist for di four goals. |
She be also di first woman to lead successful US presidential campaign, she contribute for Mr Trump successful effort for 2016. |
Skip Twitter post, 1 #Alert Polls: Beware of Fake Dollars in Circulation, EFCC Warns Nigerians, Urges Bureaux De Change Operators to be Cautious >> https://t.co/MQxuDBSezZ— EFCC Nigeria (@officialEFCC) February 21, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: "Make JAMB begin organise elections" - How social media para ontop INEC decision16th February 2019 Nigeria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community20th February 2019 Nigeria Elections 2019: ‘E dey pain say we fit vote wrong party on election day’8th February 2019 Video, Nigeria elections 2019: 'Di pipo wey I dey fight for dey look me less-less'20th February 2019 Nigeria Elections 2019: Presido Muhammadu Buhari want anoda four years to fight corruption complete10th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
- Ghanaians shade Nigerians17th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Sign of maturity' Chi Chi say, di difference big pass for example America and British English. |
Regional inflation rates Greater Accra inflation rate dey stand at 12.8%, Central see 10.0% wey Volta also chop 9.5%. |
Another thing we de for inside dis tori Oprah for US President: Cartoon fit show di future11th January 2018 Beyonce na 'Nala' for inside new Lion King film2nd November 2017 Image gallery, Lagos Comic Con 2017: Comics, tech, people18th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Emmanuel Macron: Why di France President go Fela shrine Three tins wey President Macron see for New Afrika Shrine Almost evri song wey im sing na to yab leaders, politicians and big men wey im dey always dey accuse say dem dey do dia citizens strong tin. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na 26 teenage Nigerian girls die for Mediterranean Sea for November 2017 as dem dey try cross sea go Europe. |
For 25 May when im die, dem bin call police for am say im bin dey try to use fake money to take buy cigarette. |
Plenti pipo don wound afta Shiites and Nigerian soldiers jam for Abuja |
President Buhari say den need to explain wetin dem use di money dem get from di sell of oil from 1999-2014 do. |
Di jewellery wey we don get since from different generations don go." |
We dey for refugees, but we dey against illegal immigration and death tunnel," na so Iwobi tok, as im dey refer to di thousands of immigrants wey don die as dem dey try to reach Europe. |
It should rather be the people of Nkalagu who needs our prayers and support for having to get someone like him..— EvergreenNG (@Evergre19608021) May 4, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 I see no reason why Yomi should be deployed to a place where human beings live. |
Crocodile Smile I This na South-South operation wey military use for August 2015 to stop things like oil bunkering and Niger Delta militants. |
Another thing we de for inside dis tori Biafra news today: ECOWAS court say Nnamdi Kanu no get right to represent Ipob11th December 2019 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Obasanjo on Biafra: Wetin Nigerians dey talk12th September 2017 Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra24th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Onome Ebi - Super Falcons no dey go next year Women World Cup to show face - Onome Ebi Dem no support media player for your device Super Falcons no dey go next year Women World Cup to show face - Onome Ebi 2 December 2018 Nigeria Super Falcons land Abuja di kontri capital, afta dem conquer Africa for Ghana to retain dia title as champions for Women Cup of Nations. |
"I don operate like five to ten women in di last two years because of big breast, or giant breast as we dey call am. |
Massalikul Jinaan: Largest mosque for West Africa don open afta almost 10 years dem carry build am |
Another thing we de for inside dis tori FaceApp challenge: Tonto Dike, Ali Baba, Jonas Brothers, Ludacris, oda celeb dey post old age look17th July 2019 Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E no waste time before tori pipo come begin report say di NYSC DG don approve new allowee for corpers. |
You fit see bike man carry dia bike cross road go ride for de oda side because of traffic. |
We know say you bi manager for station and we go call you". |
Wuhan, wey bin dey strict lockdown for 11 weeks, start to open up small-small from 8 April. |
Detectives will make contact with his legal team to negotiate a reasonable surrender for his arrest. |
Im say di government go work with security people to make sure say dem catch any person wey follow for dat New Year killing and people wey dey do criminal things for di State Another thing we de for inside dis tori "My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am"10th January 2018 Omoku: Di Nigerian community wey 'cultists' don scatter2nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you45 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na Wenger buy Weah go Monaco wen im dey start im football career. |
Throughout di clip Sturridge show strong emotion as e beg for di return of im dog Lucci. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 For di first time since 1998/99 Fortuna Sittard don win more than five home games, Oliseh don even overdo pass former coachie for di club Bert van Marwijk's. |
Govnor Nasir Elrufai of Kaduna state don declare three days mourning while President Muhammadu Buhari describe di late emir as pesin wey use im throne wella to serve im pipo. |
Stylian Petrov E dey play for Aston Villa before and doctors discover say di Bulgaria international get acute leukaemia afta im play match wit Arsenal 2012. |
African U-23 cycling cup: Na Eritrean win first lap Africa U-23 Cycling Cup: Rwandan don become winner for first edition Cameroon bi cancel de tour on March 8 when some teams laik Rwanda, Algeria and IUC commissioner be don land for Cameroon for seka say moni no dey. |
If orgasms fit improve my skin and stress, den I go be brand new pesin afta 365 days. |
Seventh Day Adventists for Rwanda don try distance themselves from di pastor and dem say dey don expel am five years ago. |
But Rwanda no be di only African kontri wey don ban bleaching cream. |
I wan encourage am to use dis second term as opportunity to build on di foundations im don already lay down to improve lives of di pipo of Kogi State," Buhari bin write ontop Twitter. |
Wia dis foto come from, BT Wursten Wetin we call dis foto, Cissampelos mucronata E explain give say, di drugs don go through plenti exam for lab to know how good dem be before pipo go begin use am. |
Na twenty-five of Mr Obiang motor dem dey auction for one golf club near Geneva. |
As dem try to avoid another defeat, Antonio Conte side bin dey 2-1 down before substitute Michy Batshuayi (2) and Cesar Azpilicueta goal carry di blues enter fourth position. |
Authorities say di number of those wey die fit still climb up, because work still dey go on. |
Odah still talk say, "Army don arrest one of di herdsmen and we don dey put things in place to make sure say dis kain wahala no go happen again.'' |
Meet Elangwe Sessee, di Cameroonian weh e di do realism painting Dem no support media player for your device Meet Elangwe Sessee, di Cameroonian weh e di do realism painting 12 May 2018 Elangwe Sessee na graduate weh e di do realism painting for Southwest region for Cameroon, and e di teach pikin dem for draw and paint. |
How man wey act 'blue film' (knacking kerewa) for Osun Osogbo shrine (holy ground) land police net Doctors dey but treatment no fit happun without dis Nigerian health workers wey declare nationwide strike - See why Di radio on-air personality also yarn say im no get intention to dishonour and disrespect di 'man of God'. |
Dis na di number four condition. |
With dis win Cameroon remain top of Group B with seven points. |
Di Nigerians wey dey stay for South Africa dey claim say police arrest di late Ikeri after dem suspect say im carry hard drug. |
Appeal court troway for corner di judgement of di election tribunal of March 22, wey bin declare oga Adeleke winner di election. |
Di airport environment na highly regulated environment wey be say plenti rules dey dia and di Federal Airport Authority want evribodi, weda big or small to see and respect Nigeria airports like dat. |
Ah No Naira Marley your cancelled.— D’Navigator... (@_Fostah) June 28, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Naira Marley level of immorality is not from this world, what is SOAPY SOAPY. |
Join di debate, comment, ask kweshion. |
Di 33-year-old, wey don play for eight NBA finals, move from Cleveland Cavaliers. |
Another thing we de for inside dis tori Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP11th September 2018 President Buhari fit don already get 'three million votes' before 2019 election11th September 2018 Lagos 57 gay suspects: 'PVC na problem for dia bail condition'30th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ed Sheeran don wounjure after car jam am on top bicycle |
Ghana: National security sama people near Nana Akufo-Addo house quit-notice 10 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di president bin no want make dem comot Ghana National security don sama people wey get shop, wey dey do business and wey dey stay around di personal house of di president Nana Akufo Addo quit notice for security reason. |
Because di experiment dey risky, dem decide not to carry too much load - dem carry Musk old red Tesla sports car. |
Wia dis foto come from, Anonymous Wetin be di accuse and why e fit bring im legacy down? |
ria don reduce visa fee for Americans 28 August 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@USEmbassyAbuja Wetin we call dis foto, US Embassy Abuja Nigeria goment don reduce visa fees for American citizens wey wan travel come Nigeria. |
Some dey go buy fake marriage certificate plus fake wedding ring to look like married woman. |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 "I dey thankful for all di opportunities wey don come my way. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Nigeria beat dia old rival Cameroon comot di competition while South Africa knock-out di hosts Egypt, wey don bring di two teams to jam each oda for di last eight encounter. |
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen Killings: Taraba don empty as over 2,000 pick race4th February 2018 Nigeria: 'Fulani herdsmen, una must pay N5,000' - Governor22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
World Cup 2018: Crespo say Messi no need to win am to be di greatest 20 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For di World Cup 2018 Lionel Messi miss penalty against Iceland Former Argentina striker Hernan Crespo yan give BBC sport say Lionel Messi no need to win di World Cup before dem go consider am as all-time great. |
Di name of di place na Santorini and na small island wey dey for Greece, but wetin dey for dis place wey evribodi wan go? |
Goment agency wey dey check weather don warn say plenti rain and thunderstorm still dey come. |
Make dem do open investigation on top Edwin Clark mata - Saraki Make una for abroad come back, tin don beta - Nigeria goment Police tok-tok pesin, Jimoh Moshood say dem don send all di pipo for di squad go oda department for di police force and senior officers for di squad wey get link to di raid don dey pass through serious discipline. |
Another thing we de for inside dis tori Nicki Minaj tweet say Grammys Ken Ehrlich bully her, she don keep "quiet for 7 years sake of fear"12th February 2019 Cardi B: Why di US rapper wan do blow-me-I-blow-you wit Nicki Minaj8th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria army begin operation ‘ positive identification’ to gbab Boko Haram Nigeria army say operation ‘positive identification’ na to fish out criminal elements wey dey hide for villages and towns for Borno and Yobe states.22nd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal23 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana na major departure point for slaves wey dem carry from Ghana go Americas How many more people visit Ghana? |
Researchers find out say most pipo no dey read dia online news deep or tink am wella, and many go share tori based on di headline or pishure without having to read di tori well well by demsef. |
But di wahala be say dis touch-touch of face na im dey create chance for yama-yama to enta bodi For instance, covid-19 dey enta bodi through liquids from mouth and nose of pesin wey get am. |
Cameroon presidential candidates don start sweet-tok voters |
But, im also defend di violence wey di army take suppress di protesters, im say jaguda pipo plus drug dealers take style join dem and dat one warrant firm action. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Tayo Faniran: Nigeria petition South Africa police for attack of former Big Brother Africa star27th July 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Xenophobic attacks: Nigerian Students shutdown MTN office to protest kill kill of Nigerians for South Africa25th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus in Africa: Tips to improve your mental health during lockdown Another thing we de for inside dis tori Nigeria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown4th May 2020 Coronavirus: How to survive a relaxed lockdown for Nigeria4th May 2020 Coronavirus domestic violence: Surviving lockdown wen you dey trapped with your abusive partner15th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Dis na 10 tins to sabi about Lagos plan to end real estate magomago Di website go launch fully for December 2019 Tenants and land buyers fit use di website to search for certified agents and landlords E go cost like N50,000/year for agents and landlords to register. |
Di equipment wey dem di call Alere HIV combo fit tell you your test result within 20 minutes and e dey very easy to use. |
I feel like one loser wey no fit meet girls for real life but get to masturbate alone for internet. |
Skip Twitter post, 5 Dear lagosians, this is the going to be your means of transportation for d main time..plss kindly bear with us as our leaders on madness vacation..#KekeBan #otrek pic.twitter.com/QLgOav9zc0— Khabeer la great (@Simply_khaybee) February 3, 2020 End of Twitter post, 5 For some places na horse come to dia rescue, according to dis Twitter user - Tosin Olugbenga. |
Amnesty talk say as EU dey try to stop migrants wey wan travel enter Europe, dem dey support "system wey dey suffer people and wicked dem" for Libya. |
India man wey thief 120 television from hotels |
Minimum wage: National Council of State approve 27,000 naira package |
One tori person wey dey live dia, Mrs. Funmilola Gboteku say monkey don pursue her family comot sam-sam. |
ameroon: US don warn e kontri pipo make deh no go Anglophone regions 17 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis picture na for Bafut for November 2015 deh take'am US Embassy for Cameroon don advice e kontri pipo say make dey no travel to Northwest and Southwest just now. |
Ekiti election: EFCC delete 'parri is over...' tweet wey concern 1.3bn magomago for Ekiti |
Skip Twitter post, 1 NAPTIP’S MOST WANTED HUMAN TRAFFICKER: PEREBI NICOLE OTUBO Anyone with useful information that could lead to her arrest should please contact NAPTIP on: 08002255627847 or 07030000203 (toll free lines) or email: info@naptip.gov.ng. |
Wia dis foto come from, olusegun obasanjo BBC bin follow im tok-tok pesin Akinyemi yan, wey insist say Obasanjo dey "entitled to im opinion about anybodi (dead or alive)". |
Afta di army chase oga Al-Bashir, e also face corruption charges, afta prosecutors tok say ldem see plenti foreign currency wey im hide for e home. |
Meet di lady wey go be di youngest Prime Minister for di whole world Some fit say "well, dat na Europe, e go hard for am to happen for Africa". |
Im say "I go surely beg if you go like me to do am." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to Ghanaweb.com, di Black Stars captain file for divorce around August this year after dem start dey get issues. |
Again for 2003, dem charge am with ten charges of sexual assault but dem later free am from all di accuse. |
Multichoice Ghana, franchise wey provide DSTV content for de country issue offices disclaimer say dem dis 'Big Brethren Ghana' no get association with de highly successful Big Brother Show. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.