text
stringlengths
21
14k
Even though say some states for US like Illinois still dey insist say dem go teach handwriting for schools, wetin dey happen for real life don show say adults no too dey write with dia hand again.
Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers Dem no support media player for your device Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers 19 October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,154 hours wey don pass 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Revolution Protest in Nigeria: Heavy security take over #RevolutionNow Day 2 venue, protesters dey find pipo dem arrest Gift Andrew, Lagos Reporter & Dooshima Abu, Abuja Reporter & Karina Igonikon, Port Harcourt Reporter & Mansur Abubakar, Kano Reporter & Daniel Semeniworima, Senior Producer 6 August 2019 Protesters no fit gada to continue dia #RevolutionNow protest on Tuesday August 6, as police and military take over di Ojota venue of di protest inside Lagos South West Nigeria.
We all own this country and justice must reign.
Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin Governorship Debate: Sharp facts you suppose know about Rivers State30th January 2019 BBC Governorship Debate Rivers State: Who no show?31st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Ibidunni Ighodalo funeral service: Family and friends say final goodbye to di Pastor of Trinity House Church and Elizabeth R founder20th June 2020 MRKH syndrome: 'Di day I know say dem born me and I no get vagina'15th March 2020 IVF 'mistake': US couple say dem give birth to pikin wey no be dia own9th July 2019 Private IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth22nd April 2019 Egg-freezing: Wetin be di success rate?17th February 2020 73 years old woman born twins afta 57 years inside marriage6th September 2019 Video, Ufuoma Mcdermott on QTMPY: Her smile, her acting, her mole!18th July 2019 Video, Omoni Oboli on top TOK TOK: Nigeria cinema culture19th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
But as sun dey sweet, e dey come with im own palava.
Flood for Rivers State don pursue pipo comot for communities We don turn homeless - Flood victims Schools wey just open fit close again sake of flood palava Many of di pipo wey di flood affect say if goment no do sometin to help dem, mata fit worse and more pipo fit die.
However, ASUU President, Prof. Biodun Ogunyemi, wey follow local tori pipo PUNCH tok say di union no dey aware of any group wey break comot to form joinbodi.
Wia dis foto come from, Rev Father Humphrey Mbuy Church fit play beta role for back for helep di play role for communicate for de two sides even as Presbyterian and Baptist church too and oda civil society fit join de tok.
De concept di promote de two languages for Cameroon, di project and unite young pipo from from de two cultural backgrounds.
Di Jos based director bin dey travel to Plateau state from Kaduna north west of di kontri on Thursday wit im broda and friends when di kidnappers block dem.
African giant addresses some social issues though so it makes sense.— Ghetto Graduate (@mubalism1) July 26, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This Burna Boy album #Africangiant might just be the 1st Nigerian artiste with full Naija blood to win Grammy award ahead of Wizkid and Davido and its gonna b nailed with another story You kw He's got a bunch of nice features on the album.— DAYEM ADEYEMI (@thedayemadeyemi) July 26, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Di hard court tournament wey dey shele for Melbourne, Australia start January 14 and go end for January 26th.
Leader of di Liberal democrats, Joanne Kate Swinson add her voice for di mata.
ria: Game of thrones palava as Yoruba kings dey drag power 13 December 2017 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Di Ooni Of Ife, Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi, na di most powerful traditional leader of di Yoruba people Di old town of Ibadan for Oyo state, south west Nigeria, dey shake, as 21 junior kings wan remove Ibadan most senior king, Olubadan of Ibadan, Oba Saliu Akanmu Adetunji, Aje Ogungunniso I.
Snake charmers dey use flute play something like music wey di snake dey respond to.
Di man confess say im bin chop bush meat for Akwa Ibom, where im return from.
E don pass di days wey boys and girls go gada for one room dey play for fun.
World Oral Health Day: Meet di 70 years old man wey never buy toothbrush for im life
Producer: Dooshima Abu Video journalist: Fatima Othman Another thing we de for inside dis tori Mpape community for Abuja wia drinking water na wahala15th April 2018 3:19 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava, Duration 3,1923rd October 2018 0:58 Video, Abuja indigenous women wey di harvest sand to survive, Duration 0,588th August 2019 Abuja village wey women vow to shun voting for 20195th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
After two weeks—after protest for di who india to force goment look at how dem dey treat women—di victim die for hospital for Singapore, where dem carry her for more treatment after her case worsr for di Delhi hospital wey dem carry her go.
Why Tanzania police wan beat protestors 'like say dem be dog wey loss'
Im tok di number of measures wey goment dey take: Get more testing kits and increase how di kontri go dey test and detect cases, dem go also establish more test centres.
Police tok-tok pesin Bala Elkana tell BBC Pidgin.
Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now 15 April 2019 Wia dis foto come from, Federal Ministry of Finanace Nigeria goment say dem no get any plans now to remove fuel subsidy alias di extra moni goment dey add to make fuel cheap.
Tori be say goment arrest di main organiser for weekend.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Oga don get 40 years jail for corruption3rd October 2017 Nigeria: Senate say YES to death penalty for kidnappers29th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you24 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But Catherine say, even though di hotel get right to decide who fit stay for dia rooms, di mistake wey dem make na say "dem give us room witout confirmation say all our document dey okay."
Before Bibixy and odas tok, de defence counsel with Barrister Benard Muna for front, Maitre Claude Assira, Barrister Louisa Songwe and Maitre Emmanuel Simh take turns for rubbish civil counsel and prosecutor dia proposition.
Sulaiman Adamu say dem go need to carry water form anoda place to help di lake wey don reduce by more than 90% since di 1960's, because of different things, including climate change.
World Cup groups: Group A: Russia, Saudi Arabia, Egypt, Uruguay Group B: Portugal, Spain, Morocco, Iran Group C: France, Australia, Peru, Denmark Group D: Argentina, Iceland, Croatia, Nigeria Group E: Brazil, Switzerland, Costa Rica, Serbia Group F: Germany, Sweden, Mexico, South Korea Group G: Belgium, Panama, Tunisia, England Group H: Poland, Senegal, Colombia, Japan Another thing we de for inside dis tori Video, 2018 FIFA World Cup Russia: Nigerians no wan draw di big boys1st December 2017 World Cup Draw: See wetin Brazil, Nigeria coaches dey talk1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
It will also create economic opportunities and jobs.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Emery use PSG attack for Ligue 1 and Champions League How im style be?
#bbnajia2020 #BBNaijaLockdown #BBNaijaLocdown #BBNaija #kidd #erica Erica kidd pic.twitter.com/oBUg4IYVC8— little tiny geek (@Gideon5053) August 3, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Big Brother Naija/Africa Magic Who be Erica?
Joshua na im get di oda three world heavyweight belts - di IBF, WBO and WBA titles.
Another thing we de for inside dis tori Mikel Arteta: See wetin you need to know about di new Gunners manager20th December 2019 Andre Gomes: Everton Midfielder get serious injury4th November 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Internet Fraud: Nigeria arrest 25 LAUTECH students for yahoo-yahoo19th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Vote for your African Footballer of di Year 2018 here wia you fit see all di Terms and Conditions.
Im plan to use Halloween because im know say people go full street.
If you catch coronavirus, den for most people e go be small tin wey pesi fit treat for house with bed-rest, paracetamol and plenty liquids.
She say na music videos first ginger her, sotay she go beg top music video director Clarence Peters to give am job.
Solar Eclipse 2017: Americans look sky with wonder
During dis time, Spain economy blow and Real Madrid bring top players come like Zinedine Zidane and Luis Figo, But in 2010, Spain cancel Beckham Law for anybody wey dey collect salary of more than €600,000 but some big players eye don chook already.
"We dey work to comot di pipo from poverty.
Another thing we de for inside dis tori Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode6th July 2018 Church of Satan: Femi Fani-Kayode dey make dem swear for Nigeria14th August 2018 Video, Nnamdi Kanu: Femi Fani-Kayode don tok di area im no agree wit IPOB leader22nd October 2018 Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court4th May 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori MMM don close down final-final across di world8th April 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Today Tori: Nigerians dey talk as MMM founder die and Ghanaian-American don become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Nigerians lost N12bn on top 'get money quick' scheme21st August 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?50 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Ghana: Authorities start investigate pharmacies over Codeine den Tramadol sales Favour Nunoo , Ghana 4 May 2018 Wia dis foto come from, Frankieleon Pharmacy Council for Ghana say demma investigations reveal say some youth for Ghana dey abuse codeine like demma counterparts for Nigeria.
For di mid-1980s di main team from Merseyside na Everton.
Teargassed him and pulling him on the floor.
Di main reason behind France decision to suspend Ligue 1 & 2 Game of Thrones end as fans expect?
We get proof how fighters and goment forces don burn schools, disturb pikin dem and odas crimes dem for pikin dem, de bishops tok.
Harvey Weinstein go surrender to police
Another thing we de for inside dis tori Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Anglophone revolt: Essay of Liberty, Prison and Exile' na Patrice Nganang e book3rd May 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 Amnesty International say video of headless Cameroon officer na real18th September 2018 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Answer to dis, and oda kwesions 24 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Six coronaviruses wey don affect pipo Di pipo wey don die from di coronavirus wey happun for China don reach 26 and e don spread go plenty cities already.
Asamoah Gyan don return to Ghana squad We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment FIFA bin suspend Sierra Leone from international football because of how dia goment bin interfere wit football matters for di kontri.
Na for Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, na im EFCC arrest Esther Oba on Monday as she dey return from Dubai with her husband and three children, na so di newspaper report.
E neva too tay wey World Health Assembly pass resolution to agree say, true true, snakebite na big health palava and dem need to develop serious plan on top how to improve treatment.
Coronavirus: 'I dey support herbal medicine manufacturers, but some of dem just be hype'
E normal make militants target soldier, police and Christian church dem but dis latest attack wey affect Sufi Muslims for dis al-Rawda mosque don surprise people for Egypt.
CHAN 2018: Super Eagles go pocket $400,000 CHAN: Super Eagles don land for quarter-final Na only one team fit qualify per group and as Egypt don qualify from Group E and Nigeria from Group B, na Group A, C and D remain with 8 teams wey get chance to qualify.
Kano burial ground: How lack of burial spaces in dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda
Another thing we de for inside dis tori Daily Trust: Why we close down di newspaper offices - Nigerian Army7th January 2019 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem bury Abba Kyari for Gudu Cemetery Abuja Deaths from coronavirus across di world don change how many families dey bury dia loved ones, dat na if dem get to see di deadi body at all for one last time.
Wia dis foto come from, Nigeria presidency Wetin we call dis foto, President Buhari and security chiefs during dia meeting on December 30, 2019.
Barrow say: "we no go forget Nigeria for di help don dey give us since independence."
Another thing we de for inside dis tori Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
BBC tori pesin Aliyu Tanko share video of di players as dem dey comot for dia hotel for Saint Petersburg: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Victor Moses bin score penarity to equalise for Nigeria, but Marcos Rojo score late goal for 86th minute wey make Argentina qualify for di next round.
She no get any background for politics, but she dey connected to di Trump family since five years ago.
Dat order allow President Eyadema Gnassingbé to contest for di third time; im win as president for June 2003, but e die for 2005.
Stocks of goods bin dey run low for di capital, Bamako, wia businesses dey hope to get announcement from Ecowas afta di inauguration.
Wit di new arrangement no unauthorised pesin fit enta di airport, come to tok of di airport terminals, according to FAAN for Abuja.
Then we dey check dem out wit external raters, to make sure, and dem too dey check am out wit objective guidelines, and na how we dey make sure di process dey working."
E nova reach three months weh tori komot deh rape three small pikin dem, one die, one di go through operations now.
"Before-before shame dey catch me," na wetin she tok, "but after some time football change me.
She even bring Alyson Stoner come stage, wey be di small pikin wey dey her 'Work It' video.
Politicians, members of di Royal Family, former soldiers wey be veterans and even ordinary country people join to observe dis silence across di country, and dem put flowers plenty-plenty for different ceremony.
With help of ecommerce and social media, na almost everything person fit buy on top internet now.. Before-before, you no fit use ear hear say person wan transfer money wey be say e no go enter inside bank or say person wan buy cloth and e no go enter market or boutique.
E come last di Experience program.
Burna Boy sells out the O2 academy #UKOutsideTour #oGidifeed pic.twitter.com/2qAXGVrgLM— Gidifeed (@Gidifeednews) October 8, 2018 End of Twitter post, 1 Burna Boy wey real name na Damini Ogulu sell out di O2 academy sotey some fans come dey compare am to wetin Wizkid bin do wen im bin perform for London.
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/aZ2JzDf5ai— Chadwick Boseman (@chadwickboseman) August 29, 2020 End of Twitter post, 1 Boseman first become popular for playing real-life figures - baseball great Jackie Robinson inside 2013's 42, and musician James Brown inside 2014's Get on Up.
Di director, Beatrice Savadye, say dem dey manage to rescue women from dia homes and dey also get referrals from police.
''E fit be di way dem train am from house, things im pick up from school or di kain people wey im dey waka with dey make Trump carry imself like big person .''
Nigeria main opposition presidential candidate Atiku Abubakar don return back Nigeria afta him visit America on Thursday, according to local media.
Another thing we de for inside dis tori Uganda: Police don ban Bobi Wine concert18th October 2017 S Africa rapper Emtee do mistake show imself for inside toilet31st October 2017 Michael Jackson make $75m for 12 months31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For Asia, dem dey sell rhino horn as powder.
In the preffered language of the academy - e wù animanu!— Mo!
Di purpose wey goment create dis ministry na sake of di militancy wahala and di plenty complain wey pipo for di region dey give, say goment abandon di area, pipo dey suffer neglect, no education, poor infrastructure and no any form of development for di where di kontri dey get im largest income.
Through de one month wey de boy stay plus de father, relatives say he abuse de boy at de slightest issue.
Many pipo don buy land come find out say goment don say di land na for anoda tin.
Rivers lockdown: Why Wike style dey totori pipo
Sacrifice of animal blood (wey fit be of goat, bird or cow), pieces of roasted yam and kolanut na must for daily sacrifice.
Skip Twitter post, 1 Burna boy drop African Giant on Africa’s oldest republic’s Independence Day .
Buhari order CBN not to give FOREX to import food - See list of items Central Bank no go give FX Buhari goment wan give N75 billion to Nigerian small bizness dem as Covid-19 support moni - See how you fit partake N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Lagos Explosion: 17 pipo die, properties wey cost millions loss for Abule Ado explosion
Kano farmers - Rainy season: Sin wey pipo don commit dey affect di weather - Kano farmers Mansur Abubakar , Kano 1 July 2019 Wetin we call dis foto, Maize farmer Sadi Audu Some farmers for Kano state north west Nigeria don begin worry say rain never fall reach dia side.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Tori be say Cyril Ramaphosa don dey want become South Africa President tey, tey Wetin go happen now?
Germany coalition talk don scatter after FDP comot 20 November 2017 Wia dis foto come from, EPA German Chancellor Angela Merkel dey face di biggest problem ever for di 12 years wey im don dey run things for di country after discussions to form new government enter comma.
Cristiano Ronaldo (£85m), Messi (£84m) and Neymar (£77.5m) dey im back, while American basketball player LeBron James (£71.5m) complete di top five.
Kano Emirates: General Abdulsalami go lead peace toks for Kano