text
stringlengths
21
14k
Di book reveal all di things wey don happen inside White House within di first year of Trump as president.
Wen Gurib- Fakim, 58, bin take office as honorary position of president for 2015 she come be di first woman for Mauritian history to do am.
Skip Twitter post, 2 I've signed for a football team!
Tori be say im bin dey around di age of 25 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Wildlife Conservation Society, wey dey run di Bronx Zoo, said e condemn certain dishonourable chapters for dia history For years, di Wildlife Conservation Society bin engage for one cover-up wia dem fail to clear pipo di real tori of wetin happun.
pic.twitter.com/qppEDOJawx— BeyonceWorld (@BeyonceWorld) July 16, 2019 End of Twitter post, 1 Yemi Alade wey attend di London premiere of di feem tell BBC Pidgin say na Beyoncé management - Parkwood Entertainment reach out to her for di album.
Im say di kidnappers also release two oda women wey dem kidnap alongside mama Beauty.
Di goment - wey dey find way to ginger back dia economy - say foreign families no go need to go find dia pikin birth certificate come.
But some people no gree for dis idea as dem talk say di president dey try change history to favour im papa, Edward Akufo-Addo and im uncle J.B Danquah, wey help Ghana fight for independence.
E fit change if US gree sell weapons to Nigeria for 2018.
Skip Twitter post, 1 My people just informed me that this is one of the worst storms to hit the East Coast in many years.
Solange Knowles: Beyonce sister don separate from her husband 2 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di couple bin marry for November 2014 American singer and younger sister to Beyonce, Solange Knowles don announce say she and her husband Alan Ferguson don break up.
pic.twitter.com/4yED6f4N8m— Sol Campbell (@SolManOfficial) April 20, 2018 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Arsene Wenger: Seven coaches wey fit replace am20th April 2018 Arsene Wenger go comot for Arsenal wen dis season end20th April 2018 Image gallery, Seven pictures as Arsene Wenger mark 811 Premier League matches31st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She believe say di bad economy na di main tin wey cause plenti kata kata for di kontri.
Di two been meet for di TV series Game of Thrones for 2012 wey dem act inside as lovers Jon Snow and Ygritte.
Join-bodi ontop health matter, World Health Organisation too don be say meat wey dem package too dey increase person chance of getting cancer small.
Our Adopt-A-Pitch Campaign program is on course.
#OtogeLagos— Ak (@ak_cute115) March 1, 2019 End of Twitter post, 7 But e still get some oda pipo wey no gbadu di #OtogeLagos movement.
Entertainment blogger Ezinne Mbaka-Chukwuka tell BBC Pidgin say 'if dem succeed to tear down Morgan Freeman, Denzel go be next!
Nigeria 2 - 1 South Africa Full time How dey match be Line up How di match go Informate Formation Nigeria (4-2-3-1) South Africa (4-3-3) Informate 14 - Mothiba 0 - 0 27 - Chukwueze football 1 - 0 35 - Musa 1 - 0 49 - Hlatshwayo 1 - 0 58 - Lorch down Zwane up 1 - 0 62 - Tau 1 - 0 71 - Zungu football 1 - 1 75 - Mkhize 1 - 1 81 - Musa down Simon up 1 - 1 86 - Mothiba down Veldwijk up 1 - 1 89 - Troost-Ekong football 2 - 1 91 - Iwobi down Balogun up 2 - 1 How di match go Nigeria South Africa Who get ball pass 39.2% 60.8% Shot wey reach post 4 2 Shot 11 5 Corna 6 1 Fouls 22 19 Line up Who dey start Nigeria 16 Akpeyi 3 Collins 22 Omeruo 5 Troost-Ekong 20 Awaziem 18 Iwobi 7 Musa 4 Wilfred Ndidi 8 Peter Etebo 13 Chukwueze 9 Ighalo South Africa 22 Williams 14 Hlatshwayo 5 Mkhize 2 Mkhwanazi 18 Hlanti 8 Zungu 12 Mokotjo 15 Furman 19 Tau 9 Mothiba 23 Lorch Changes 81 Musa down Simon up 91 Iwobi down Balogun up 58 Lorch down Zwane up 86 Mothiba down Veldwijk up Substitutes 17 Kalu 23 Uzoho 21 Osimhen 15 Simon 19 Ogu 11 Onyekuru 10 Mikel 1 Ezenwa 14 Paul Onuachu 2 Ola Aina 12 Shehu 6 Balogun 3 Maela 7 Maboe 20 Kekana 6 Mphahlele 16 Bvuma 11 Zwane 4 Cardoso 17 Vilakazi 10 Serero 13 Mabunda 21 Veldwijk 1 Keet Another thing we de for inside dis tori Nigeria v South Africa: Football fans dey yab each oda10th July 2019 Video, Nigeria vs South Africa: Super Eagles fit revenge Bafana Bafana for Afcon quarter finals10th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Sophia use English follow di people talk and she no wear di headscarf and abaya wey Saudi women dey always wear for outside.
Immaculate Okochu, face of Cold Stone Creamery sudden death for Lagos traffic collision accident shock friends 13 August 2020 Wia dis foto come from, Immaculate Okochu Wetin we call dis foto, Immaculate Okochu bin dey plan her wedding to happun for October 2020 before her sudden death Wen Immaculate Okochu post some of her beautiful pictures on 11 August for her social media page, nobodi know say na di last time dem go ever see her.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Wednesday elections for di country been dey peaceful- except for some I-no-gree-pipo outside di office of opposition Sierra Leone People Party (SLPP), wey make dem detain one man.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bayern players say Heynckes don ginger dem and now, dem dey enjoy to play football.
Na so e check, e pick two out of all of us, we be 16 inside dat room."
Dem must work so dat dem fit trust each other."
Wetin we call dis foto, Lagos today, May 4 as goment ease lockdown restriction But, as BBC pidgin go check streets today for Ojodu Berger, pipo just dey rush enter bus and no mind to observe social distancing, even di commercial buses wey dey carry pipo dey carry full load.
Wia dis foto come from, Dick Darrell Wetin we call dis foto, Di Hungary cardinal wey worry im goment Jozsef Mindszenty wey be Catholic cardinal for Hungary, spend 15 years for di US embassy for Budapest from 1956-1971.
She tok dis one for exclusive interview wit BBC tok tok pesin Chris Ewokor.
Di movie show Madea afta one white family use her house take do witness protection.
ria Minimum Wage: 36 govnors dey do emergency meeting to agree amount 30 October 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Governors' Forum Wetin we call dis foto, Zamfara Govnor Abdulaziz Yari na di chairman of Nigeria Govnors' Forum Abuja dey prepare to welcome all 36 govnors for Nigeria today sake of emergency meeting to agree new national minimum wage.
rvice don start today Dem no support media player for your device BBC Pidgin service don start today 21 August 2017 BBC Pidgin service start today as part of the biggest expansion of BBC World Service since di 1940's.
Dem born di writer for 16 November 1930 and e die at di age of 82 for March of 2013.
Goment dey ready to comot one ogbonge defence plan to counter terrorism for Monday.
‏Jamie Angus, wey be Director of World Service Group for BBC, say fact checking get power to fight fake news.
Britain go also send 23 Russian diplomats comot from UK and freeze any government asset if evidence show say dem fit use am threaten di lives of British citizens.
Kamto weh na also candidate declare say na yi win and e start organise white march for contest de election and na so deh arrest e and e kombi dem put'am for ngata.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia Why dem give order to kill di pipo?
On 21 May 1994 , Dem kill four Ogoni chiefs wey dey for di conservative side of MOSOP, di Movement for di Survival of di Ogoni pipo.
"We go dey more professional wit our defending, especially rom set-pieces."
Moeti also tok say di lockdown rule wey many African goments put in place give dem opportunity to screen many pipo and do plenty test.
Dem do am like say all accounts dey public where anybody fit see di video you send.
Workers for pharmaceutical company wey dey sell di medicine for black market sabi say di tin dey quick turn pesin to addict.
which is some 50 km away from #Dubai What is happening .. when this 2020 will end pic.twitter.com/k2x8PtDpvT— Jasmine (@jasmine261277) August 5, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This is happening right now at a market in Ajman, UAE.
One of the good things he's been able to achieve is to demystify these gods of men.
Nigeria dey safe - Police reply UK goment Buhari don give greenlight for community police Di trained-police-dogs work na to help support di existing security plan wey already dey ground for di security and safety of passengers and important equipment of di Nigeria Railway Corporation across di kontri.
Wetin we call dis foto, Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well.
Wetin we call dis foto, Dangote don arrange six hundred bed isolation centre or Kano State 'Pipo dey die' 12 big pipo for di state die on Sunday, 26 April, 2020, wey increase wetin pipo dey tok about weda na coronavirus especially as e be say no testing happun for Kano for three days.
Anecdotal clinical data collected show say COA FS dey reduce significantly viral loads in HIV and Hepatitis B patients" Dr Kofi Bobi Barimah talk for de letter inside.
Kidnappers don gbab German NGO worker for Niger Republic 12 April 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Gunmen don kidnap one German NGO worker for di west of Niger Republic.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Nengi is not d course of your frustration old woman .
That be Dogboe en first defeat as professional boxer where he lose by unanimous decision.
Before even if e bad how, deh bi reach quarter final.
For Buea e say mayor drive away dia representative weh e insist say make pipo vote with voter's cards and oda polling stations for Buea no open.
Im say e no common to see di kain leader wey Ekwueme be.
Wia dis foto come from, Getty Images She say di one wey funny pass na di allegation by di party say she chop di campaign moni wey pipo donate to am.
na wetin di Nigeria presido tok as im sign di budget.
Another thing we de for inside dis tori Leicester City 5-0 Newcastle United: Jamie Vardy score two times to secure dia win29th September 2019 Kidnappers don free Samson Siasia mama29th September 2019 Caf mission: Cameroon no include Olembe stadium for host CHAN26th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For 2017, she enta di BBC 100 women but dat one no stop pipo for Twitter to dey yab am.
#SoarSuperEagles #Team9jaStrong pic.twitter.com/4buxOhwjHd— Super Eagles (@NGSuperEagles) June 5, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 PHOTOS: @NGSuperEagles first training in Bad Tatzmannsdorf #SoarSuperEagles #Team9jaStrong pic.twitter.com/StO32Bbo6C— The NFF (@thenff) June 4, 2018 End of Twitter post, 2 Di team bin arrive Austria on Monday for to continue dem training dia until dem go travel go Russia next week.
'My gele beta pass your own' Dem no support media player for your device 'My gele beta pass your own' 24 August 2019 Di Nigerian head-tie wey pipo sabi as 'Gele' na major fashion item among women for di kontri.
Di 6 and 6 Plus show 4.7 and 5.5 inch displays in dat order E come wit camera upgrade, increased battery life and di introduction of Apple Pay as part of some of di many features of di new device.
Den as dis lawyer also go for check file for e customer weh deh suspect say na terrorist, about 19 police officers surround me and link me up say ah make proof disappear, e tok.
Sudan arrest opposition leaders afta dem meet wit Ethiopia leader African Union don suspend Sudan AU don give Sudan military final warning Dem want make di I-no-go-gree start on Sunday and continue until civilian goment come back to power.
#237NOW #Akere2018 #Cameroun #237Vote #Etoudi2018 pic.twitter.com/1csbXs7OKd— Akere Muna (@AkereMuna) October 2, 2018 End of Twitter post, 3 Joshua Osih candidate for SDF start website afta e become candidate for SDF, e also bi very active for Facebook, Twitter and also get YouTube and Instagram.
'I go play Candy Crush inside Lagos traffic jam' Third Mainland Bridge don open again Lagos state police Command also sama warning give all road users say make dem no use dis grace period for operation velvet take dey drive anyhow for roads as e be say na time for dem to get dia vehicle documents and di correct permits togeda.Dem add say di Command go continue to make sure say pipo obey di laws wey say make dem no drive for BRT lanes, park dia motor anyhow dey cause hold up and drive one way.
Video: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
ria: Buhari don enter London again 22 September 2017 Wia dis foto come from, NIGERIAN PRESIDENCY Wetin we call dis foto, Buhari been spend over 100 days for London dey receive treatment Nigeria President Muhammadu Buhari don go back London after im finish for United Nations General Assembly for New York, United States.
Wia dis foto come from, SPACEX Wetin we call dis foto, Di Falcon Heavy na three Falcon 9 wey dem tie together Another thing we de for inside dis tori Experts say make UN stop 'killer robots'21st August 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Hurricane Maria: Tesla wan give solar power to Puerto Rico25th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Choose your BBC African Footballer of di Year 2018 here Click here if you wan see di full list wey dem release.
Lawanson say dem don use anoda eye look di mata of road closing and see say need for am no dey but make pipo still expect di kain security wey dey follow di president of di kontri come.
Liberia election: Supreme Court don suspend second round 6 November 2017 Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, President Sirleaf don finish her term and di election na to choose who go replace am With just one day notice, Liberia Supreme Court don say make dem match break for di second round presidential election because of allegations of "Mago-mago."
"#SOTUpic.twitter.com/PdKlGN9xx6— Team Trump (#SOTU2020) (@TeamTrump) February 5, 2020 End of Twitter post, 7 Beta woman tori wey make sense: "Women no be object for dia husband hand but agent of change" Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Aisha Babangida: "My mother Mariam Babaginda ginger me to work epp women for Naija" Another thing we de for inside dis tori Iran attack: Donald Trump tok for speech today say America ready to make peace Oga Trump say, Iran na di "leading supporter of terrorism" and also call Iran General Qassem Soleimani "di world top terrorist.
But Cameroon goment, through Rene Sadi dia tok-tok pesin don always tok say deh don open dialogue for Anglophone crisis, say army di respect law and say de situation for de two regions bi under control.
Skip Twitter post, 5 Nancy Pelosi says taking out #Soleimani was “disproportionate” and a “needless provocation.” It’s absolutely shameful.
"I believe say all di clubs don gree now say dis rule need to change for Europe," na so Wenger tell tori people.
June 12: Nigeria democracy dey make history 11 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria don dey enjoy uninterrupted democracy since 1999.
Dat na di biggest win wey any English club don win for Europe ever.
Tori na say deh catch Florence Ayafor, mami for three pikin dem, naked e, torture, kill and cut h e head for Pinyin village, about 20km from Bamenda, Northwest Cameroon.
Few weeks later, on di 17 of April, Abba Kyari die and dis make am one of di very important pipo to die from di virus.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wizkid wey real name na Ayodeji Ibrahim Balogun don tok before for interview say na insult to compare am to Fela because Fela na im Inspiration.
Another thing we de for inside dis tori Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 Mimi Mefo: Cameroon goment explain why dem lock journalist for prison9th November 2018 Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
World Ugliest dog don die Why Croatia send dia striker Nikola Kalinic go house But wetin dey very surprising be say, pipo dey always mistake di 50 year old leader wit one endowed fashion model.
Another thing we de for inside dis tori Ghana President announce en first ministerial reshuffle9th August 2018 President Akufo-Addo be part of world top 20 digital governance influencers9th August 2018 We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Instagram/ DearCatCallers Wetin we call dis foto, 'My name no be baby': Student Jansma dey snap men for road wey dey harass am She also say if di men tell am make she comot di pictures, then she go do am.
Wetin we call dis foto, Dis be some of de pipo wey comot to vote Den governor Benard Okalia Bilai for Southwest sign e own say from 8:00pm last night go reach for 8:00pm dis evening for Southwest.
Members are seen chanting outside the store pic.twitter.com/rGFLjrAfP2— CapricornFM News (@CapricornFMNews) January 13, 2018 End of Twitter post, 3 E be like say di activists don plan di action well-well because e no tey before e spread reach other parts of di country including Johannesburg.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Ebonyi dem don discover two new cases Di state government don talk say two new patients dey ground, but tori be say dem don also release some money to use take control di deadly disease17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
https://t.co/KazXV1e7l7— Barack Obama (@BarackObama) August 29, 2020 End of Twitter post, 2 Di Academy of Motion Picture Arts and Sciences write for Twitter say 'Chadwick Boseman bring strength and light to di screen, every time.'
Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Last figure update September 21, 2020, 12:25 PM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Seven tins wey dey happun during 'total lockdown' for Covid1924th March 2020 Coronavirus update: Who be Abba Kyari, Nigeria President Muhammadu Buhari Chief of staff wey die?18th April 2020 Coronavirus: How dem dey bury pesin wey die with Covid-1918th April 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal42 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
And we no dey share di information of who people dey message."
___ June 22, 2016: Lewis lead one Democratic sit-in on di House floor to protest di way goment neva take action on gun control measures.
Justice Halilu say Dino suppose dey healthy before e go fit stand trial.
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 1 Happening now: Sporadic gunfire around Mararaba.
But fact be say di part wey blow pass for dis genre na rap.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People bin dey worry whether di election go happen at all Dem suppose do di election wey dem dey do today for early November but di Liberian Supreme Court bin tell di electoral commission make dem wait first after Charles Brumskine, wey be candidate of di Liberty Party, wey carry third position carry di mata go court say di election no pure.
Cameroon bin announce say deh need coach and komot shortlist, but just now na name for 70-year-old deh everiwia.
E accuse am say e be agent of di ruling APC party.
Nigeria Air: Only magic for fit make di airline take off by December
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Ghana fans go hope say dem qualify for di world cup Ghana Black Stars head coach, Kwesi Appiah, don name 24-man players wey go play for di upcoming World Cup qualifying games against Congo.
People need to understand that the issue of abortion is a very sensitive topic.