text stringlengths 21 14k |
|---|
Home Economics AW18 Look Two: Blade Sleeve Coat + Torn Mesh Knit + Blade Shaped Pleated Skirt (BMX edition) The Home Economics collection is currently being held by the following Stockists: @luminanceonline @merchantsonlong @spreecoza @woolworths_sa Imagery: Photographer: @aartverrips_official Creative Director: @thebetsilem Key Assistant: @nhlanhlamasemola #fashion #photography A post shared by Thebe Magugu (@thebemagugu) on May 23, 2018 at 2:36am PDT End of Instagram post, 5 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'My gele beta pass your own' Another thing we de for inside dis tori 2:50 Video, 'My gele beta pass your own', 2,5024th August 2019 'Reading dey important for our life' - 30 books challenge7th September 2019 Vogue: Di African women wey shine for September edition of di magazine cover29th July 2019 Video, Naomi Campbell: 'I love Efo riro'20th April 2019 Lagos Fashion Week 2018 for foto26th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
I be pesin wey get hatred for injustice. |
Abacha: See how di former strongman run tins for Nigeria |
uhari say make Putin use im re-election promote peace and stability 20 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Putin fourth term as Russia president go last till 2024 President Muhammadu Buhari don tell Russia President Vladimir Putin to use im re-election to promote international peace and stability, News Agency of Nigeria bin report. |
How serious di tin be show wen I meet di squad as dem dey return to dia hotel for Cabinda city. |
Skip Twitter post, 3 It is with profound grief and sadness that we received the news of the death of President Pierre Nkurunziza. |
E fit happen wen di pesin wey dey siddon no fit do im work; for example, becosdem recall am or maybe rigging happen for di pesin constituency. |
Dis one come after our reporter see as Adewale dey give voters money afta dem vote finish. |
But door fit don open for Dangote to close eye buy Arsenal now for 'araha price' as tori don comot say Usmanov don ready to sell im own shares wey worth almost $900 million. |
resident Buhari go visit Yobe and oda states wia katakata dey happen 5 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dapchi school where dem kidnap di girls from Nigeria President Muhammadu Buhari go visit some of di states wey don suffer violence, make im use eye to know wetin dey happen. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here "For start, we no even get drinking water talk less of water wey we go use wash our hands, from wia we go get dat one? |
Dat na wetin documentary film makers dey do. |
Nigerians for Twitter dey campaign to ban Yomi Shogunle Police don arrest five SARS unto bribe mata Tori from Laolu Akande, di tok tok pesin Osinbajo say di Acting Presido instruct di Inspector General of Police to ensure that any Unit wey go come out from dis re-arrangement process, go get beta sense to gada infomate ontop security mata wey go only avoid and stop armed robbery, kidnapping and arrest offenders wey get ani fin to do wit all dis bad bad tins only. |
Di highest court for di land remove Hon. |
Another thing we de for inside dis tori FBI list: EFCC don arrest woman suspect plus seize big moto2nd September 2019 FBI List: EFCC arrest one of di yahoo-yahoo suspect wey America dey find30th August 2019 FBI list: EFCC go collabo wit US authorities to torchlight Nigerian yahoo-yahoo29th August 2019 Buhari deny Nigerians wey dey do mago-mago for abroad29th August 2019 FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Five Nigerians wey don make dia kontri proud for America23rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di event bring together people wey dey draw comics, people wey get animation and those wey dey do business.18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Human right lawyer, Bamigboshe say one major challenge for di new man in charge go be to win back di confidence of Nigerian pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Thailand shooting: Soja wey kill ova 20 pipo don die9th February 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 World cancer day: Meet di scientist wey dey use genetics to prevent breast cancer4th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Health Systems Specialist, Dr. @KobinnaA explains the #COVID19 trends for the period covered in this chart. |
Inside di petition wey dem submit for di presidential election petition tribunal for Abuja, PDP and Atiku claim say: "Di data from INEC server, from result wey dem collate from state to state show say Atiku get 18,356,732 votes to defeat Buhari who dem say score 16,741,430 votes. |
I notice say she dey cry of pains wen she wan urinate and she no fit waka well. |
Another thing we de for inside dis tori Congo: 500 don die from cholera outbreak - WHO11th September 2017 1,000 pipo fit don catch cholera for northern Nigeria31st May 2018 Wetin cholera be?11th September 2017 Nigeria: cholera don dey worse for Maiduguri11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
- Residents31st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Use di time well, read di Quran, plus your five daily prayer, pray at different time and help di needy with your family. |
Another thing we de for inside dis tori British Airways: ' We dey investigate' social media video26th September 2017 Funny ways some people take lose dia job8th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
For yi, e for bi na day for mimba some big-big Anglophone leader dem laik EML Endeley, John Ngu Foncha, Bernard Fonlon… but say government don reduce de day to national day. |
Officials wey dey work for di toll gate say di Jeep dey follow one-way come jam di danfo wey dey come from Lekki side. |
High levels of cortisol wey don tey for bodi fit: stop blood vessels raise blood pressure spoil heart wey don already dey weak Cortisol wey don raise fit also give pipo di feeling say bad tin wan happun, say dia life dey in danger and dem dey under attack. |
AFRIFF 2018: 'Kasala' di feem wey cinemas no gree show for Nigeria win top award |
ria: How Boko Haram destroy 1,400 schools 29 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na wetin remain of di Federal Government College for Buni Yadi, more than three years after Boko Haram attack di school E pass half of di schools for inside Borno State, Nigeria wey still dey closed, because of fight-fight and attacks from terrorist group, Boko Haram. |
Di Nigerian striker now don score seven goals for in last 10 games for im French club for all competitions.Ziyech score from 25 yards Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Eight of Hakim Ziyech last 10 Ajax goals for all competitions na from Dusan Tadic assist Morocco international player Hakim Ziyech score fine goal as Ajax continue dis fine form for Champions League. |
Ghana Law Students: Re-mark failed scripts den scrap law school entrance exams |
Na Saraki bin start di major porting from APC on Tuesday, wen im announce say im time for di party don end. |
Di Gunners appoint Arteta as dia manager to replace Unai Emery on 20 December, 2019 but even im presence for di touchline no fit do anytin as Bournemouth score for first half. |
rother Naija Season 5: Ooni of Ife Youth Day suggestion to replace BBNaija Nigerian television series divide pipo opinion 13 August 2020 Wetin we call dis foto, Di Ooni of Ife na highly respected Yoruba king for southwest Nigeria Ooni of Ife don divide pipo opinion afta im suggestion to replace Big Brother Naija Nigerian television series. |
Abolaji tok say, "E no make sense sake of say right now I dey see say Nigeria Labour Congress (NLC) wan hold goment hostage''. |
Esther wey go buy market from Bayelsa say she spend reach N7000 for transport to reach her house for Emelego. " |
While scientists dey fear say opening school fit make children dey share di virus, education sabi pipo say e dey good for dia education and mental health. |
See wetin INEC tok: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
For example, for 1993, shortly after Shell comot Ogoniland, Shell continue to ask di Nigerian government to send army to Ogoniland to protect one new pipeline wey dem dey lay. |
Nigeria don win Argentina 4-2 No be only Messi wey no dey di squad. |
Soapy dey make pipo tok Since di song drop, plenti pipo don enta social media to tok dia mind about di song. |
Lagos state: Govnor Ambode dey look im back For Lagos, na two candidates dey contest di party primary afta di third pesin, Dr. Femi Hamzat waka comot. |
"You need comot politics from security issues because human lives dey involved. |
Di central government for Spain don dey run things for Catalonia after dem use one special law for di constitution, wey dem dey call Article 155, take comot di regional government. |
Na 170,000 boys take pass girls for primary education; na 43,000 boys take pass girls for junior secondary and nearly 44,500 na im boys take pass girls for senior secondary. |
We will provide an update when we have accurate information. |
Ibrahim Magu EFCC boss: Mohammed Umar na im be di most senior for Nigeria corruption police now 8 July 2020 New Informate 9 July 2020 Wia dis foto come from, Mohammed Umar Abba Wetin we call dis foto, Mohammed Umar Abba na im be di pesin wey dey right. |
One official for di communications department of di school weh no gree mention e name, confam to BBC Pidgin reporter say di killing happen on Wednesday. |
Huddersfield 1-1 Man Utd: How football fans take welcome Red Devils to Europa League 5 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ole Gunnar Solskjaer' team neva win any of dia last five matches Some football fans don begin welcome Manchester United to Europa League afta dem fail to win Huddersfield for Premier League on Sunday. |
Or at least most of us no know sha. |
Inside prison, na im son Paul, wey dem also jail for di same murder charge, bin dey take care of am. |
According to French sports newspaper L'Equipe di deal worth more than $96 million (81.3m Euros) wey make am di most expensive African player of all time. |
Another thing we de for inside dis tori 'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment22nd March 2018 'No change your religion' - Dapchi papa tell missing pickin23rd March 2018 Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Dapchi Girls: Boko Haram don return kidnapped schoolgirls21st March 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Oga Essama don enta prison plenti times because im cut off di head of Gen Leclerc statue - im serve up to six months each. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Army report say dem hear di tori afta some good Samaritans call dia attention to am, so dem decide to take action. |
Skin Condition: Why dis girl get Lamela Ichthyosis |
Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers |
For dat kain place, Goment suppose to relocate di pipo go anoda place." |
Imagine someone had saved a nice sum for their retirement...and its all gone in a blink of an eye. |
He and three oda officers chop sack over di incident. |
One woman don put am for poem. |
Facebook, Instagram, WhatsApp experience small palava 3 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Some Facebook, Instagram and WhatsApp users no fit upload fotos, videos and files on Wednesday. |
Some pipo complain about foreigners wey dey work inside South Africa wia unemployment dey high sotey e dey pain pipo - standing at more than 27% at di end of last year. |
Meet di press: Jobs, Gitmo, ISIS den di usual 'yawa' questions Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees Dis one dey happen after opposition members of parliament dey condemn government say dem no gree renew agreement to allow di detainees remain for di country. |
But if dem lose and Leicester win den di London club go stretch di lead ahead of United to three points with two games to di end of di season. |
For 2014 tori bin komot say se school pikin dem bin di send message around how for recruit Boko Haram mimbas. |
World Environment Day: Time don reach to ban plastic use for Nigeria 5 June 2018 Wia dis foto come from, Doyinsola Ogunye Wetin we call dis foto, Plastic waste dey silently pollute evriwia for Nigeria Make world pipo to change from using one single plastic whether bag, bottle or spoon to more oda alternative na di koko for 2018 World Environment Day. |
Dem knock dem out for di semi-finals for 2015 and for di quarter-finals of di European Championship for 2017- but dem bin di second best team for di world. |
Wia dis foto come from, Twitter/@sandhya_k Wia dis foto come from, Twitter/@TaylorLorenz Priya Tew wey be member for di Association of UK Dieticians talk say, "even though e dey good to make people dey waka more, di way wey Google Maps do am no be better way. |
Another thing we de for inside dis tori 4:02 Video, Reggie Rockstone: "We all no fit be rappers", Duration 4,0225th June 2019 1:01 Video, 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde, Duration 1,0124th June 2018 DJ Arafat don die for motorbike accident12th August 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Skip Twitter post, 3 The Nigerian police waiting for local rappers to try rubbish #Eminem pic.twitter.com/8kx3MVfVzq— WWW.KRAKS.CO (@KraksTV) October 11, 2017 End of Twitter post, 3 President Trump never still talk anything but some people don alreadi dey wait for wetin im go say or do. |
Ndidi Nwosu - Rio 2016 Paralmypic Games gold medallist wey win gold for di women's heavyweight 110 kg and 120 kg Lucy Ejike - Di three-time Paralympic Games gold medallist win silver for di 133kg weight lifting event. |
President Buhari decorate di new Inspector-General of Police, Abubakar Mohammed Adamu Tuesday afternoon for Aso rock. |
"I try to find work for dem - like maintenance, renovation and so on," im tok But e no possible to continue to maintain and renovate empty hotel forever. |
Nigeria society no dey tolerate single mama dem at all sake of very strong cultural and religious belief for di country. |
George Weah: Liberia wan make Nigeria borrow dem 6,000 teachers |
Di accident happen for di open Bakana river. |
Wia dis foto come from, Getty Images Which missiles Iran get? |
For di interview, he also express im views about di future of di Nigerian presidency for 2023. |
Separatist leaders sentence dey make pipo fear for Anglophone schools Leocadia Bongben , Cameroon 22 August 2019 Wia dis foto come from, BEDE SHERPARD HUMAN RIGHT WATCH Wetin we call dis foto, Separatist fighters for Cameroon English-speaking regions don target schools and even kidnap school pikin dem before Some pipo for Cameroon di fear say as military court sentence Sisiku Julius Ayuk Tabe and odas for life in prison, e go spoil for shiddon tok for end Anglophone crisis and back-to-school campaign. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, North Korean newspaper Rodong Sinmun carry several photo wey show di North Korean leader dey use cane for October 2014 No be di first time Kim 'go miss' For 2014, Kim Jong-un disappear for 40 days from early September - wey spark plenti speculation, wey include say oda political opposition don use coup comot am. |
'Real reason why I naked for MC Galaxy' E say na say many young entertainers wey dey Rivers state now dey find tins difficult and so many of dey dey turn to crime so dis protest go draw di attention of di state goment to make a conducive environment wey go push entertainment industry forward for di state. |
No bi de first taim weh riders di get accident for race for Cameroon, last year for Cameroon cycling tour some riders get accident for Tonga for west region. |
"I no follow agree say dis no be di ideal time for us to amend di framework of di Infectious Disease and public health framework." |
Na only yesterday, 10 October, Raila Odinga, wey be di opposition leader wey dey contest against President Uhuru Kenyatta, comot to talk say im no do again because dem refuse to do reform for di electoral commission. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Minimum Wage: 36 govnors dey do emergency meeting to agree amount30th October 2018 Minimum wage wage don drop to chicken change?11th October 2018 Nigeria Minimum Wage 2018: Warning strike na strategy for unions as elections dey come - expert26th September 2018 Nigeria Labour Congress say fa-fa-fa fowl as goment say dem no go dey pay workers wey strike18th October 2018 NLC strike: How labour unions gbege fit affect you27th September 2018 Nigeria labour union still dey vex on top minimum wage22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, MATT HOLYOAK/CAMERAPRESS Wetin we call dis foto, Queen Elizabeth na di first British monarch to celebrate 70years wedding anniversary. |
Skip Twitter post, 2 Sources in the Internet Service Providing Sector are telling us that Internet was shut down to stop @NECsalone and election bodies from sharing results data to party affiliates. |
Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival Final call to save world from 'climate wahala' But till now, na only Seychelles dey allow any African citizen fit enta dia kontri, as dem don always dey do. |
She say di experience no gel at all. |
Ronaldo’s head looked more like Niall Quinn. |
'Facebook murder' case: Family don carry di social media site go court Wetin im no know be say, di electric company do mistake, di correct bill na only $41. |
ByteDance dey under pressure to sell dia US business afta Mr Trump threaten to ban dem. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Crocodile na di person wey many people believe say go be president after Mugabe Full Name: Emmerson Dambudzo Mnangagwa Nickname: "Ngwena" (Di Crocodile) Born: 15-09-1946 Work First Vice President of Zimbabwe Minister of Defence | Government of Zimbabwe 2009 - 2013 Minister of Rural Housing and Social Amenities | Government of Zimbabwe 2005 - 2009 Minister of National Security | Government of Zimbabwe 1980 - 1988 Education Hodgson Technical College City and Guilds | Industrial Building Course - 1960 University of London/University of Zambia | LLB - 1974 University of Zambia | Post-graduate degree - 1975 Another thing we de for inside dis tori Video, Zimbabwe: People dey jolli as Mugabe comot21st November 2017 Zimbabwe: Reactions after army threaten to take over14th November 2017 Zimbabwe Emmerson Mnangagwe dey face accusation4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Di reason why I make poor pipo contribute money before I go release new song for Buhari na because e get pipo wey dey shout say di presido no get supporters again so di idea na to tell dem say no be true." |
Another thing we de for inside dis tori New Vogue oga wan use fashion talk plenty things8th November 2017 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 How Ghanaian-American become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Im tell Reuters dis one for Washington DC wen dem ask am if wetin Israeli President Netanyahu bin talk for Israel say im expect dem to move quick quick, within a year from now. |
Perez, wey get 2 pickin, later say im guilty to second-degree manslaughter for court. |
!— Mike Edwards (@aireyys) June 8, 2020 End of Twitter post, 2 Di housemates wey dey dis episode na Ella, Mercy, Ike, Jackye, Sir Dee, Joe, Diane, KimOprah and Venita. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.