text stringlengths 21 14k |
|---|
I con dey worry say shey anoda Agege dey apart from di one wey I dey because I dey Agege as of that time. |
Why I assault lady for CCTV footage - Elisha Abbo COZA Pastor Fatoyinbo don step down "Police don already contact di victim, we don commence investigation, our intention na to make sure say di right tin is done. |
Veterinary officials for Ministry of Food and Agriculture seize one containers for de port at the port, but three others already leave de port. |
Di agency go carry di report give di Catholic Church and di Vatican wey go come decide wetin dem wan use am do. |
De odas weh dih di always apply any taim vacancy dey for coach e post na Tom Saintfiet, Philippe Troussier, Pierre Lechantre, Lothar Matthaus and many odas. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams and Roger Federer win di Wimbledon singles titles for 2012 Federer and Williams don win 43 Grand Slam titles in total for dia career. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Cameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message'23rd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react US diplomat dem don try find way to cool tension after Africans shock on top di report say Trump compare dia continent to toilet wey dirty. |
Producers: Favour Nunoo, Usifo Omozokpea Video journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale19th May 2019 VGMA2019: Ghana Police detain Stonebwoy, Shatta Wale sake of dema VGMA 'gun fight'20th May 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
For Nigeria, some school join as dem tell dia student to wear costume, even Ghana dey do. |
"Dis decision na one we we take to ensure say pipo perform Hajj in a safe manner from a public health perspective while observing all preventative measures and di necessary social distancing protocols to protect human beings from di risk wey dey associated to di pandemic and also in accordance with di teachings of Islam in preserving di lives of human beings". |
N-Power na programme wey get tenure alias time frame and you go exit afta di programme end. |
Na also for 2018, YouTube recognize am as di artiste on di rise do feature on am. |
Players fit use dia robots fight one on one. |
Wetin dey inside new Trump book 'Fire and Fury'? |
Another thing we de for inside dis tori 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,53 Even multi media personality Toke Makinwa don see shege ontop free work.8th May 2019. |
For 2010 WHO report show say alcohol consumption cause ova 337, 400 deaths worldwide. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di multiple award winner director of The Wedding Party say di ending bad, no be small. |
Sabi pipo for environment mata don warn say billions of pads and Napkins dem dey bury inside ground everi year. |
Di complete Forbes list, due to be released next week, neva feature two women since 2016, di magazine tok. |
Dat day im no just become di first 17-year-old to score two goals for onesingle Bundesliga game, but di youngest player ever to do am. |
Wetin we call dis foto, Protest on top abuse of suspected prostitutes for Abuja "E come be like say because we be women na crime e be, dem just dey treat women anyhow, you go dey waka even for afternoon, police go carry you put you for car, we kan dey hear say di pipo wey dem carry, police go rape dem before dem free dem. |
Nasim Aghdam provoke against YouTube on top her personal website For January 2017 she post one video dey complain say YouTube dey block di tins she dey post, dis dey make her get small number of pipo to see her videos. |
Mrs Ibifiri Daniel Hart tell BBC Pidgin say her husband, Warisenibo Daniel Hart dey among di four pesins wey di gunmen kidnap from di burial including im younger brother, Sunny Hart. |
Chika Ike open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko Kiddwaya don predict who go win dis year BBNaija show Di mata scata social media since Monday and many pipo chook mouth for di mata but Timini neva tok anything concerning di mata. |
Im talk am after one fan ask am to sing one song wey di title be 'You don drink from di Nile before'. |
Iran vs USA: Wetin you need to know about di military power wey US and Iran get |
Grow up & protect your children. |
Wetin we call dis foto, Tori be say di attackers burn many houses for di area Another thing we de for inside dis tori Why Soldier storm Benue village, burn 200 houses20th April 2018 'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State24th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na di Chief of Training and Operations, Major General David Ahmadu tell tori people dis one for Abuja. |
So far Air Peace airline don help with di evacuation of two batch of returnees of over 500 pipo wey dey run comot from South Africa sake of xenophobic attacks.. |
Close to 200,000 pipo from Togo, Mali, Burkina Faso, and Nigeria bin pack dia kaya waka from di kontri. |
But di union wey join bodi with Nigeria Labour Congress bin don talk say dem no go go back class until government hear dia demand. |
But di koko be say many pipono send wia e dey go Why dirty full road for Lagos? |
oronavirus: Ghana Nana Otafrija dancing pallbearers thank doctors wey dey fight Covid-19 Fiona Equere 6 May 2020 Wia dis foto come from, @nanaotafrija Ghana dancing pallbearers don thank doctors all ova di world wey dey fight di coronavirus pandemic. |
Nigeria border closure don epp us seize pass N1.4 billion items |
Dis new pattern to take deliver passport dey come afta dem accuse one Nigerian say im bin go scata things for di High Commission office on 17 June, sake of im passport wey neva ready. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: Muhammadu Buhari don close chapter of Nigeria electoral law amendment7th December 2018 Nigeria 2019 election: How much politicians fit spend for campaigns19th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tins you suppose know about di 2019 Fifa Women World Cup "We dey take women football to di next level" - CAF Pipo wey dey watch di game don go up Four years ago for Canada about 1.3 million pipo na im attend di 52 World Cup matches. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Huon pikin dem also tok for di ceremony wey happun for Felix Houphouet-Boigny stadium E release 11 albums over im 15-year career, and e collect artist of di year for di Coupé-Decalé Awards for 2016 and 2017. |
How di relationship rumour start wit Ned Nwoko Wia dis foto come from, ScREENSHOT/INSTAGRAM Wetin we call dis foto, Na dis post Chika Ike use open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack' Di rumour start some days ago, wen one video begin fly upandan for social media wey claim say Regina mama, Rita Daniels dey threaten Ike say she go show am pepper spiritually if she no stop to dey try to snatch her pikin husband. |
Di novels dem don turn to movies wey dey very popular all over di world. |
Na Lebanese-Nigerian Chagoury Group join bodi alias partner di Federal Ministry of Works and Housing to construct am. |
Wetin make ground shake gbi-gbi-gbi for Greater Accra Region Wetin be earth tremor and how to dey safe Most of dem enter social media dey talk what dem experience Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Shiites no dey hear word - Sunni Muslim Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria police arrest 400 Shiites afta dem kwanta wit security forces. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Also for Nairobi dis na pikin wey stand next to one mural by di Mathare Roots youth group wey dey explain di dangers of coronavirus. |
WAEC: President Buhari campaigner Festus Keyamo say 'You no need di certificate to be Nigeria Presido' |
Some investigators wey no want make pipo know dia name tell tori pipo Reuters tori pipo say Saudi officials no sabi wia Mr Khashoggi deadi bodi dey because na 'local collaborator' dem give to troway di bodi. |
Wia dis foto come from, SPL Wetin we call dis foto, WHO say safe sex especially through condom and beta testing dey important Another thing we de for inside dis tori Ghana import 30 million condoms but dem no use am24th August 2017 Man don sue company for condom wey burst as e dey use am4th July 2018 Sex addiction: E true say some pipo too dey like kerewa?10th November 2018 Dis woman wan help you do safe sex12th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC Pidgin tori person Helen Oyibo talk to 26-year-old Jude Feranmi wey wan change dis trend for Nigeria. |
Pastor Mrs Toyin Poju-Oyemade wey tok say online services go still continue for now. |
Di semi final match don set for Tuesday and Wednesday to decide who go play for di final for Moscow on July 15. |
Lagos missing children: Five pikins miss inside Otto community between Jan. 2019 and now |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Activist Mark Bareta also tok how e di support dis move for shiddon tok make peace kam back for de two regions. |
Di state goment don clear di air on top dis mata say goment go pay di COVID- 19 test money for all di SS3 students wey dey public owned schools. |
Some dey gad dirty so tey e go dey compete height wit house. |
Brighto say e be di youngest of six kids and get degree in Marine Engineering from Arab Academy for Science Technology and Maritime Transport inside Alexandria, Egypt with plenti oda professional certifications. |
See di Nigerian airports wey don get green light to fly passengers on June 21 Nigeria goment go close Lagos, Abuja International airports ontop new cases of Coronavirus Nigeria goment want Lagos, Abuja pipo to stay for house sake of coronavirus Wetin we sabi One of di first steps Nigerian goment take to check di spread of Covid 19, na to close di airspace to stop di importation of di virus from oda kontris. |
Dem claim say since 2016, dis 'agent' collect millions from di pipo, come carri fake admission letters give dem. |
Kim say her doctor tell her say no be too much selfie make her own condition but say na because she dey too hold her phone. |
Another thing we de for inside dis tori DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die4th May 2019 Ebola no dey Nigeria - FG19th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Emmanel Oluwasayomi Ahmadu AKA Mr Voiceover wey be graduate of Mass communication now bin struggle well-well to fit gain admission, so tey e write O'Level exams 17 times. |
"And so we contend say e dey wrong. |
Another thing we de for inside dis tori New Year's Day: Buhari say im go stand down for 2023 elections1st January 2020 Video, May 29: Buhari goment deliver infrastructure?23rd May 2019 Major General Muhammadu Buhari: See di tins wey Nigeria see under im regime as Military Head of State11th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di Gunners now neva lose any match for any competition for 20 games wey make am dia longest run since November 2007 (28 games). |
Dat na why goment no dey do budget for malnutrition issue and even di ones wey do budget, di moni no dey comot. |
Na fire service and and aerodrome team come rescue di pilot and one passenger. |
"South Korea don dey test about 10,000 pipo a day wey mean say dem dey test more pipo in two days than di whole of US dey do in one month," im tell di BBC. |
Wia dis foto come from, Amadu Mathias Wetin we call dis foto, Gana with local chiefs afta e bin surrender im arms. |
But no be di first time wey di France President go visit New Afrika Shrine be dis. |
Adewale Adeyanju, di President-General of di union, and Felix Akingboye, wey be di Secretary-General, say if by Monday 5 February, di federal government no do wetin dem want, all di seaport for di country go shut down. |
Burna Boy win Best International Act for di 2019 BET Awards Since dat time, just base for Ghana wey he start plus en raps for Twi which turn sensation for Ghana. |
Wia dis foto come from, NbyOdai/Twitter Wia dis foto come from, IleIfe/Twitter As people dey talk dia own for di matta, Runcie Chidebe wey be di oga for Pink Blue, wey bi cancer NGO for Nigeria tell say di radiotherapy machines wey dey work for Nigeria no even reach 6. |
Another thing we de for inside dis tori Bernardo Silva: Di Man City player dey for hot soup ontop racism investigation2nd October 2019 Oyibo students cut black girl dada inside America school27th September 2019 Paul Pogba: Manchester United midfielder say 'racism go only make am stronger'25th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Plenti passengers wey di tin affect use leg dey continue dia waka as di train still block di railway. |
Chaw people wey be qualified dey apply go law school for Ghana, but dem dey admit some small number. |
am 1: We go pay customers soon if Ghana gov’t unfreeze wana accounts – Menzgold CEO 19 August 2019 Menzgold CEO, Nana Appiah Mensah say he want make government help en company make dem collect dema $39million dollars from Royal Horizon, de Dubai company wey dey owe am. |
For Abuja, Nigeria capital, na di National Chairman of di party, Uche Secondus and oda national leaders of di party lead di protest. |
We build capacity, for surgeons, anaesthesia givers, biomedical technicians and nurses oda pipo dem for de chain plus de wan dem weh de join we surgical team for get more skills for operate. |
Another thing we de for inside dis tori Terror alert: Nigeria airport security tight?20th June 2018 FAAN say dem wan improve security for Murtala Mohammed Airport15th February 2018 Ebola: FAAN don increase screening for four Nigeria airport3rd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di couple wey marry for 2013, born dia first pickin, Luna, for April 2016. |
Group chat make plenti sense weda na for choir to gree which song dem go sing next Sunday, work tins or students wey dey do homework togeda. |
From dia, choose di course you dey qualify for Apply for am and di application dey free of charge Form dey to fill wia applicants go need upload documents like Passport Photograph, Educational certificates, Evidence of membership any professional body, Certificate of State of Origin, Birth certificate or age declaration . |
pic.twitter.com/OrkNIZ201x— Festus Keyamo, SAN (@fkeyamo) October 18, 2019 End of Twitter post, 1 Di two parties before dem enta close door meeting say dem hope to find lasting solution to di mata. |
Robert Mugabe five quotes 15 November 2017 Wia dis foto come from, AFP Zimbabwe President Robert Mugabe, don do 37 years as di leader of di southern African country. |
Good luck with your new club. |
During di election, plenti violence happun. |
Best Children's Album For albums containing at least 51% playing time of new musical or spoken word recordings that are created and intended specifically for children. |
Maria Dickin na im start di People's Dispensary for Sick Animals (PDSA) alias Dickin Medal for 1943, inside United Kingdom to honour di work wey animals do for World War II. |
How climate change go take affect Africa well-well 15 December 2019 Wia dis foto come from, AFP/UN Wetin we call dis foto, More than 1,000 people die afta Cyclone Idai hits Mozambique and Zimbabwe Climate Specialist, Richard Washington don tok say Africa na im dey for more danger pass any oda region for di world as weather pattern change upandan. |
Edo election: Obaseki ask Ize-Iyamu to join am build di state for interview afta im victory 20 September 2020 New Informate 21 September 2020 Edo state Govnor and winner of di 2020 Edo state Governorship election Godwin Obaseki don ask di candidate of di All Progressives Congress to join am to build di state. |
pic.twitter.com/BJgLQULppj— Allegra Baiocchi (@AllegraBaiocchi) March 8, 2019 End of Twitter post, 1 Southwest/ Northwest Women's Task Force, group weh deh di try for find solution for de crisis for Northwest and Southwest regions say need no dey for celebrate Women's Day wen some woman dem dey for bush di live for terrible condition. |
Di girl say di Rocky star tell am say if she open her mouth talk wetin im do, im go deal with her, according to di report. |
Report say di pikin bin dey stay with her papa before but later move go stay with her mama afta her condition worse. |
A palette cleanser after that whole Blake Shelton travesty! |
Another thing we de for inside dis tori Video, South Africa: Meet di woman wey dey make sports car Zandile Dlamini na one of di few women wey dey work for industry where na only men dey mainly dey.5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria Immigration deport four Ghanaians In de last few days de cedi show consistent gains against de dollar, ryders e move from Ghc5.9 catch Ghc 5.4 today which still dey drop daily. |
Wia dis foto come from, Others Sake of active measures to take tackle di virus, some groups don prepare pass di others. |
Dem don make Igun street Unesco cultural heritage site sake of wetin e dey represent for hundreds of years for bronze art including from wia di 16th century ivory mask of Queen Idia, wey be di official logo of di second black and African Festival of Arts and Culture (Festac) 1977 bin come from. |
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of the Year 2018: Dis na di nominees wey wan win di award17th November 2018 Video, AFOTY 2018: To be di fastest player to score fifty goals for Liverpool na great tin23rd November 2018 Video, AFOTY 2018 Nominee Sadio Mane: E pain me say Liverpool no win anytin last season22nd November 2018 Video, AFOTY 2018 Nominee Thomas Partey: My papa sell im tins to buy me football boot21st November 2018 Video, AFOTY 2018 nominee Kalidou Koulibaly: I fit be one of di best defenders for world20th November 2018 Video, AFOTY 2018 nominee Medhi Benatia: 'E dey hard to see say dem nominate defender' for African Footballer of di Year20th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.