text
stringlengths
21
14k
Di Gupta family don get accusation on top dia padi-padi with President Jacob Zuma, wey don give dem plenty political power to use for dia companies.
Oga McCain family bin dey by im side wen e die, according to statement wey im office give tori pipo.
Another thing we de for inside dis tori South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers2nd February 2018 Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister8th April 2018 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
De crisis den turn na to war as separatists di seize weapon from soldiers di kill dem and kidnap odas.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Nigeria: Why dem close down Abuja airport25th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dis na wetin medical doctor Thomas-Wilson Ikubese bin tell BBC.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Governors don approve $1 billion to fight Boko Haram15th December 2017 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you59 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Once again, Champions of Africa!— Atiku Abubakar (@atiku) December 1, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 9th titles for the Super Falcons.
Another thing we de for inside dis tori How Tanzania dey kill mosquito24th August 2017 Nigeria: Three diseases wey dey kill pickin under five years and how to prevent am5th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
ational Communication Authority for Ghana shut down Radio XYZ, Radio Gold 9 May 2019 Wia dis foto come from, Pixabay National Communication Authority (NCA) for Ghana dis afternoon shut down two radio stations, Radio XYZ den Radio Gold sake of dem no renew dema license fees.
Most of di pipo wey dey do di oil bunkry dey do as hustle but e dey against Nigerian laws to do am witout license, na dis one follow for some of di environment pollution for di region.
Di government bin don ban all demonstrations since September 2016, wen anti-Kabila protests turn into wahala.
#ResurrectionChallenge pic.twitter.com/ROfopjKVVp— Mr TT to you!
Im also yan say ogbonge sabi pipo for mental health don already get in touch wit some of di victims wey reach out on Twitter and don dey help dem to recover from wetin happun to dem.
''Kimono go behind di console by imsef and begin check di piano, drum, microphone, before im go ready for di show''.
Coronavirus: Social media challenges pipo dey use quench boredom for di lockdown
Dem close-mark 105,000 people for like five years, come find out say di more people dey chop dis food dem, di higher dia risk to get cancer.
Wia dis foto come from, Gabrielle Onguéné Wetin we call dis foto, Gabrielle Aboudi Onguene di give back for women football One of de winners, Marian Ngo-ese player weh e touch pipo dia heart last football season, tell say e hard work pay wit de award.
During di US presidential campaign for 2016, Hope na di strategic communications director and campaign press secretary for Donald Trump.
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner fit become di youngest 'self-made' billionaire - Forbes Magazine Tori pipo Forbes tok say her cosmetic business alone worth 800 million dollars.11th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No be say China goment no go use paper moni again o, but digital moni na di latest way wey di world wan begin dey use do buying and selling.
Two million odas die for di first week when dem born dem and 2.6 million odas die before dem reach one month sef.
Although two women come out to say dem don report di man before but di ministry no tack any action.
From The Entire Gaspard & Chittick Family A post shared by Siliana Gaspard (@silianagaspard) on May 19, 2020 at 10:48am PDT End of Instagram post, 2 But by 2.19am on Wednesday, lifeguards respond to reports of one body along di waterside of Venice beach for LA.
Wia dis foto come from, Reuters But protesters dey vex and dem don begin to dey protest and shout say Black Lives Matter.
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 1:17 Video, 'Buhari no strong for economy', Duration 1,1718th September 2017.
"For Buhari to suspend CJN wey no dey constitution, I no know di kain problem e fit cause," im tok.
Why una no come out since?
Maiduguri na one of di towns wey don suffer plenti Boko Haram attacks since 2010.
pic.twitter.com/SUT5yaZAvC— Rashid Echesa (@CSRashidEchesa) August 8, 2018 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2015, Bett make history for China as di first Kenyan to win world gold for distance wey dey shorter than 800m.
Skip Twitter post, 1 Incident with Dana Air Flight #9J363 from Abuja this evening.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria national amputees team dey beg moni for internet to go World Cup3rd October 2018 Solomon Kalou brother: Former Ivory Coast player don become mayor of Vavoua15th October 2018 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Di housemates para afta Lucy no wan gree accept to join di team wey di HOH and deputy put her sake of say Kiddwaya and Erica dey dat team.
Wia dis foto come from, Johns Hopkins University Wetin we call dis foto, Data show say cases for Madagascar don rise well-well di last two months Anoda top health oga for Nigeria say CVO na "antimalaria" melecine.
"How bad pipo no go dey enta cemetary to steal dead bodi since di pipo wey suppose dey guard di place go go look for food since goment no pay dem," im ask.
One appeal court bin don rule say make di case return to high court to allow di court see who be di right owner di case, afta e say di senate seat dey vavacant.
But Oga Uwaifo say "na totally illegal act for seka say dey no fit komot pipo weh get refugee status, weh deh di run from conflict, bad-bad thing and genocide, take dem back for place where deh di persecute dem.
Wetin dem believe so far na say one ape wey dem call Lucy dey among species wey give rise to di first early humans, but dem fit tink am again based on dis new find.
Another thing we de for inside dis tori Ben Enwonwu: Nigeria artwork wey dem sell for London for ova 500million naira16th October 2019 Swiss auction di supercars of Equatorial Guinea leader son29th September 2019 Ben Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London28th February 2018 Person buy bowl for 38 million dollars4th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori UN say 'Cameroon, make una protect civilians for far North'26th February 2018 Human Rights Day: ''Goment for Nigeria dey protect Military and Boko Haram wey don do human rights abuse'' - Amnesty International10th December 2018 Cameroon refugees: Over 43,000 don run enter Nigeria26th January 2018 UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 'We no get place for relocate Cameroon refugees dem just now'- UNHCR Representative12th January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 1:31 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense', Duration 1,3112th January 2018 Nigeria Central Bank say small mint money go soon enter market27th February 2018 This is Nigeria: MURIC don warn FALZ to withdraw video5th June 2018 This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino26th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But on top all di palava wey dey follow pickin celebrities like Lindsey Lohan wey bin act Parent Trap and Macaulay Caulkin wey bin dey Home Alone sotay dem get drugs problem, how e dey be for we pickin stars for Africa?
Abeku Adams chop block for Kenya demma self-appointed people's president Raila Odinga in der after di paddy in comment fly tee like 'asangoli'.
Facts about Ash Wednesday you fit no sabi Borno Governor declare fasting and prayer against Boko Haram Di Arch Bishop of Lagos, Adewale Martins, tell BBC say, di Bishop conference of Nigeria dey concerned about di insecurity wey di kontri dey face.
But no be rap like di one wey land for America.
Jaafar tok say over 20 lawyers don ready to represent am free of charge unto say dem believe in wetin im dey do.
Afta five days, dis big proposal weh e komot from dialogue if deh put'am for practice e go fit helep pipo for de two regions some kontri pipo tok, but e no bi clear how e work.
Language barrier join as Southern Cameroon dey speak English while di part of Cameroon wey France colonize dey speak French.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony14th June 2018 World Cup 2018: Ogbonge football competition wey go shake Russia14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Vasanti Malik, wey be research scientist for Harvard Department of Nutrition and lead author of di study tok for one statement say; "Compare wit drinking less than once per month, drinking one to four sugary drinks per month dey connected wit 1% increase risk; two to six per week na 6% increase; one to two per day na 14% increase; and two or more per day na 21% increase," Rate of how kontries dey take sugar drink Di study find out very strong link between drinking drink wey get sugar and early death risk from heart disease, and "small link" wit cancer.
Di GMD been give order before e travel go London, make dem carry more truckload of petroleum products go different part of di country to support di demand for petrol wey panic buying don cause.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Mandems conf sey out of all de chaw tins wey de country dey need, hunger dey whip some people, some students dey learn under trees den stuff but leadership rather wan build new parliament chamber.
#YouAreFakeNews— Juwon Simmons (@JuwonSimmons) October 26, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Thanks for the clarification!
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Wetin be di security wahala wey dey happen for Mali?4th October 2017 Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For Africa, Nigeria na one of di countries wey e still dey happen.
Some Human Rights Activist dem para enta major streets for Abuja to do I no go gree on Saturday sake of di women arrest mata.
Dis way Twitter still maintain im shortness."
"And that kain thing no good because e mean say di army fit just declare any group terrorist".
Gabon senate just recently vote strongly in favour of decriminalising homosexuality, one week afta di lower house for di national assembly vote for a similar change.
Di anti-smoking law wey dem do for 2014 na one of di strongest for di world.
Africa week for pictures: 17-23 November 2017 24 November 2017 Some of dis week best photos dem of Africans and Africa.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On di same day for Durban, Rastafarian reggae fans gather for di Bob Marley Earthday Festival and Rasta Fair.
Pipo di move to and from Anglophone and Francophone regions, plenti pipo di run go Franchophone regions.
Afta im win, Wilder say "no door dey closed" to fight British heavyweights Tyson Fury and Anthony Joshua, say "dem dey dicsuss".
Dino Melaye: Police get right to break into anybodi house
Another thing we de for inside dis tori Bashir Ahmad delete claim say police rescue kidnap victims29th August 2019 ABU Law students dem kidnap for Kaduna-Abuja road don regain freedom - Police28th August 2019 FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Police arrest kidnappers wey collect palm oil, yam, Schnapps as ransom22nd August 2019 Insecurity: Ogun state police rescue five RCCG kidnap victims3rd August 2019 IGP order search for killers of Rev father and begin rescue operation for RCCG pastors2nd August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Although say vaccine dey, measles still be di number one killer of pickin dem around di world.
Wetin we call dis foto, Misbahu Lawan Didi don work hard to persuade parents wey get doubt to allow dia children to get di vaccine "Many reject di polio vaccine, but dem see how much we struggle to reach dem, sometimes crawling large distances, to speak to dem.
America wan ban sex dolls wey resemble pikin
De BBC send undercover journalists who check dema body like students den catch de lecturers for camera top as dem dey conn de girls make dem chop dem.
If it's the only good thing u will do @MBuhari #EndSars— D'PhoneCaseGuy (@FuxkSallieMae) December 2, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This year, I helped two men regain their freedom from Kirikiri prisons after being there since 2014 awaiting trial.
"So plan no dey now to remove fuel subsidy."
"We work na for protect population".
On Friday, Lagos state goment tweet say di ministry of environment join bodi with di ministry of transportation to arrest Okada riders wey do illegal waka from di north, enta di state.
Another thing we de for inside dis tori Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Tanzania wan control foreign companies - Dangote9th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Fans dey hail Burna Boy for di latest collabo with Sam Smith.
President Robert Mugabe don resign About Emmerson Mnangagwa Dem born Emmerson Dambudzo Mnangagwa for southwestern Zvishavana district, central Zimbabwe on 15 September 1942.
Di main protest group also tok say dem don arrest some workers for di kontri bank, airport and di electricity company.
Di match go happen on 12 November for 3.30pm Ghana time.
Oga Buhari relocate di operational command centre of di military go di north east as soon as im become presido for 2015.
Oga Ejiofor say since dem establish di EFCC, di agency get fault on top how to investigate high political corruption mata.
Trump tok as im bin ansa reporter on Wednesday on weda im go commit to peaceful transfer of power and e say "dia no go be transfer, im fact, na continuation go happun."
Ozo ati Nengi #BBNaijaLockdown #BBNaija pic.twitter.com/xB9gDe0XV1— Mommy Chizzy (@Mummy_Chizzy) July 20, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Eric liked Erica but now it's Lilo.
Minister - Indian Flood: 'Na rat cause am' - Minister 2 September 2017 New Informate 3 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Indian villagers dey try pack di few things wen dem fit carry as flood water don cover their house for Kishanganj village, inside Bihar state Water resources minister, Rajiv Ranjan, don say na rats im blame for di flooding wey kill more than 500 people, come pursue another 12 million people comot house for im State of Bihar, India.
Right now, na only six of di 91 Premier League and EFL managers or head coaches na im be pipo from BAME.
- Lagos Residents Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood Wetin cholera be?
31 July 2018 Afta Nigeria vice presido Yemi Osinbajo say goment dey try reduce poverty, we carry waka enta street to ask pipo.
Na amazing journey and to do am for here, where I bin first get my wildcard for 1998, mean a lot to."
E tok dis wan as Confederation of African Football, Caf finish e number three mission for kontri and afta meeting with local organising committee.
Jada say she learn a lot about herself for dat period of her life and all di tok-tok now about her relationship wit August dey weird for her because e happun "long time ago."
E reason am say many employers wey no dey see business do go instead sack dia workers since dem no get money to pay.
Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos
Another thing we de for inside dis tori 1:19 Video, 'We wan clear dia mind', Duration 1,1923rd April 2018 1:55 Video, 'My breasts wan kill me', Duration 1,5515th May 2018 WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’5th February 2018 1:54 Video, C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?, Duration 1,545th June 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Different types of orgasm wey all women fit experience1st August 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Nafdac say fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market21st July 2018 See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 Video, 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
World Bank 2020 Doing Business Index no reflect di reality on ground
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool sign Mo Salah from Roma for £34m Salah no gree rest.
So Instead we go use list from Wikipedia.
But if e work for you, great."
Na im tuke tuke car im dey use do taxi to feed im family.
But President Trump don deny say im no join hand with Russian people, say di investigation na " bad belle".