text stringlengths 21 14k |
|---|
Bad pipo send explosives to Clinton, Obama and CNN Center Twelve packages na im ogbonge pipo like former president Barack Obama and actor Robert de Niro receive neva too tey. |
Di Nigeria 2019 presidential election dey catch many pipo eye, mainly because of di kain candidates wey dey inside. |
Tori be say di king suggest say make goment replace di Big Brother Naija show wit oda show wey go promote di culture and value of di kontri. |
New treatment for epilepsy don land Ghana Food den Drugs Authority ban medicine adverts for 44 diseases Instead, Mbonda say epilepsy na some kana disorder for brain weh e di happen anyhow, again and again, e bi chronic but no fit komot from one man go for anoda, and deh di treat'am. |
Im go dey do tins wey go put am for danger. |
Some pipo begin dey suspicious recently wen app developer Joshua Nozzi tweet say FaceApp dey upload collection of foto from pipo smartphones without asking for permission. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 PDP and APC no go rule Nigeria again - Oby Ezekwesili5th February 2018 Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogu... |
Fake online vendors: Make you no fall mugu |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Minimum wage: New Nigeria 30k na wit immediate effect - Presidency18th April 2019 Dr Chris Ngige: Nigeria Medical Association say minister don lose touch wit medical practice24th April 2019 Video, Kano... |
Him sound like say him mean am, and i come begin dey wonda say wetin Abibu to get di scar wey dey him face. |
Another thing we de for inside dis tori Martin Amidu: 'Killer Nkuto' in vetting be 13 February, free show for Ghanaian workers1st February 2018 Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor pɛ 'politicians no fit sleep'12th January 2018 Ghana: Wetin be scores for President Nana Akufo-Addo ?7th December 2017 Top... |
"Good World Cup na for Cameroon for give a good performance, win matches, reach second round", Alain Djeumfa tell . |
Burna na Giant jare Caps off Fire!!!!! |
Official language bill: Lawyers, MPs no gree but goment force bill for parliament e throat |
Government say di Muslim community don obey di ban comot dia speakers and e neva stop people to dey go pray. |
Also 200 guests - including di Spice Girls - na im dem don invite to show face for di couple evening reception. |
De station manager, Ndumbe Evambe Amos confirm for tori pipo for night say deh free Mary Namondo for 9:00pm, e call e and e go see yi for house. |
Another thing we de for inside dis tori US Open: Wetin Serena Williams go wear afta catsuit?27th August 2018 Australian Open: Caroline Wozniacki beat Simona Halep to win first Grand Slam title27th January 2018 Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin29th August 2018 Sharapova: 'I make Serena Williams ... |
oko Haram attack: Dem kill 81 pipo come kidnap seven for Borno, northeast Nigeria Moseph Ekine 11 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Insurgents like Boko Haram don kill plenti pipo for north east part of Nigeria since 2002 wen dem begin launch attacks. |
VARs and other match officials go recommend reviews, but na only di referee fit make di move, na im go get di final say on whether di original decision suppose stand or make dem change am. |
But di 22-year-old dancer continue to shake bodi; her target na to complete 150 hours, wey go mean say she don dey dance dey go for seven days. |
Another thing we de for inside dis tori Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 Church resumption in Lagos State: MFM, Synagogue, Daystar, oda churches wey no go reopen dis Sunday afta goment lift coronavirus lo... |
What dem dey need now be policy implementations wey go create better opportunity give Ghanaians. |
But for succeed for host dis competition Cameroon get for shine eye for: Security Transport - Traffic jam Communication Doty For sports analyst Joseph Valery Fotso, Cameroon get for put finishing touches for infrastructure. |
Mess wey smell bad-bad make lawmakers begin accuse each oda I still dey Kenya - 'Jesus' Dem also order markets, shops, factories and construction sites to close. |
Every pikin like to hear beta word from dia parent. |
For inside di video wey long reach 1 minute 23 seconds, di 29 year-old former stripper wey dey naked dey tanda for bed dey romance one man, wey im face no show. |
I teach for school wey dey Baidoa but no be wetin I wan do be dat. |
Another thing we de for inside dis tori Kolade Johnson: Nigeria Police don sack suspected officer from di force5th April 2019 Pipo wey kill Kolade Johnson must face di law - Buhari3rd April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?39 minutes wey don ... |
But no goat survive as e don chop all of dem. |
De alert kam three days after President Biya for yi Youth Day message say de situation for Northwest and Southwest don di better. |
Researchers tok say if dem quick-quick fit diagnose Ebola and treat am sharp with REGN-EB3 and mAb114, then 90% of infected pipo fit survive. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Village dem around southwest region di empty as shooting di continue20th December 2017 Cameroon: Wetin we want as C' wealth Sec-Gen wan visit18th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you19 minutes wey don ... |
Water view apartment pic.twitter.com/n33VFNjf1x— Dr PamPam | Omo Iya Ologi (@UnclePamilerin) October 12, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 If u reside at Lekki,VI,Ajah and you are not at home presently, be informed that Flood has relocated your house to Iyana Iba after Lasu, just be coming straight. |
Enta for BBC Pidgin Essay competition6th August 2018 How BBC Pidgin jollificate wit Ruby Gyang, Ara, Mc Lively and odas to take mark dia one year anniversary21st August 2018 1:15 Video, BBC Pidgin Anniversary: E no easy but evri moment worth am, Duration 1,1521st August 2018 0:51 Video, BBC don launch Pidgin, Duration ... |
cari demsef enta website of some of di oda language service wey di BBC dey run for Nigeria and wetin we see first make us laff den shock us. |
Shopping malls and recreation areas like shoprite no gada crowd like before. |
Collect relief package only from tori pipo wey you trust. |
God's plan top chart, reach number 1 ontop di hot 100 for America, dey people mouth, make some cry sef ever since im drop am for January dis year. |
Tori be say Tiote suffer from Cardiac arrest. |
Hushpuppi released: BOP.gov Federal Bureau of Prisons website say Ramon Olorunwa Abbas wey be FBI prisoner no dey MCC Chicago inmate record Daniel Semeniworima Senior Broadcast Journalist 23 July 2020 Wia dis foto come from, Hushpuppi Instagram Hushpuppi, di Nigerian wey FBI wan sentence for fraud don dey released, acc... |
Train language teachers wey go teach am and also deploy dis teachers to use di books teach di children. |
January 2014 - Thailand anti-corruption authorities start to investigate Yingluck on top di scheme. |
"If we still dey battle wit di supply and abuse of igbo, you go fit imagine wetin go happen if we make am legal, we still get long way to go and we no go fit afford to do am for now." |
Someone who worked hard to get it. |
On di mata say foreign goment dem fit dey plan to chook hand inside Nigeria election, e say e no fit happun. |
E don receive award for best contemporary World Music Performer for 2014 for Seattle Town Hall and Best Folk Song Singer for Grass-field records for Holland. |
FIFA don gree make Nigeria play Argentina |
pic.twitter.com/Rj6kaJPN7j— FCT FEMA (@FctFema) July 23, 2020 End of Twitter post, 1 Di flood start from Friday night to di early hours of Saturday also cover Gwagwalada bridge linking Abuja to Lokoja for Kogi State north-central Nigeria. |
Jidenna shake social media afta im say e dey find wife 20 August 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@Jidenna Nigerian American rapper and singer Jidenna don scataTwitter with im post. |
For most of di 19th century and di beginning of di 20th century, cholera don become one "ogbonge threat" wey dom make dem stop hajj. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Suu Kyi no show face for di last UN General Meeting wey happen But protesters for all over di world don vex for Suu Kyi after dem say she no chook mouth when di Myanmar military begin burn di villages of di minority Rohingya people, attack civilians sotay hun... |
''Dem choose dis time to strike and spread dis kain rumour because of di Anambra election for 18 November 2017 wey people no too send.'' |
For di meeting dem go talk about sustainable finances and infrastructure, clean energy, climate change and trade and investment. |
Eniye Braide dey among di candidates wey go follow for di BBC Governorship Debate wey BBC Pidgin dey do for 31 January, 2019 for Port Harcourt, Rivers state , South South Nigeria. |
Ghana Food and Drugs Authority say dem dey crack down on di pipo wey dey produce some of dis products... but e still dey easy to find dem. |
Di joinbodi dem com appeal to di Federal Goment say make dem assist schools for di kontri say make di schools reopening fit dey fast and safe. |
"We pay rent to them and after dem collect di rent dem chase us comot from di house. |
Who no show for di BBC Governorship Debate wey happun for Rivers State? |
'Terrible year' Wetin we call dis foto, Tommy Kuti says white Italians tink say every black pesin na migrant Musician Tommy Kuti believe right-politicians dey exploit scenes like this. |
New York don comot 91-year dance ban |
Another thing we de for inside dis tori Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'7th June 2018 Democracy Day don change to June 126th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
Dis court decision mean say CCT dey free to continue di case. |
Wetin we call dis foto, Plenty people hook for go-slow as di road don become 'one-way'. |
Yemi Osinbajo Pidgin wear cap cross leg hold walking stick dey look ya face 26 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Vice President Yemi Osinbajo pidgin no be here o! |
- Odunsi(The Engine) ·'Outside' - Burna Boy ·'No Bad Songz' - Kizz Daniel ·'Mayor of Lagos' - Mayorkun ·'About 30' - Adekunle Gold Best Music Video 'Dangote'(BurnaBoy) - Clarence Peters 'Available'(Patoranking) - Clarence Peters 'Ire'(Adekunle Gold) - Aje Films 'Talk' (Falz) - Prodigeezy 'Jaiye'(Ladipoe) - 88 Factor Be... |
Wia dis foto come from, Google - Mark Shea Di option not to receive adverts at all no dey there sha. |
Mr Magubane feel say im brother and three other young men, enter di traditional healer hand because dem no get work. |
Another thing we de for inside dis tori Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 India: Supreme Court ban instant divorce22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey t... |
ameroon: Douala Airport de doty make Airlines tok 23 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ethiopian Airways dey among companies wey di complain about di Douala airport for Cameroon Some 15 airlines dem be write letter for Director for Cameroon Airports, say situation for Douala int... |
Three years wey dis goment don dey, Nigerians and di international community dey clap hand for wetin wey dey do and how our mind strong to fight corruption." |
E go ensure di security and safety of all communication networks and information systems for di kontri. |
Wia dis foto come from, Getty Images Lampard lead Derby to di Championship play-off final, wia dey loss to Aston Villa, for im first season as manager. |
African attire at Black Panther premiere-Wen for early 2018 im wear African traditional attire. |
Another thing we de for inside dis tori Black Panther: How people see di world premiere30th January 2018 Black Panther: Chadwick Boseman show im skill as T'Challa16th October 2017 Funke Akindele name don fade comot from di next Avengers movie14th January 2018 Marvel's Black Panther Dey Finally Come Lagos15th August 201... |
Many had traveled illegally through the desert trying to reach Italy via Libya before finding themselves in tight situations, thrown into jail for illegal entry or falling into the hands of wrong people and being sold into slavery/prostitution . |
Reporter: Ogechi Obidiebube Producer: Abdulmalik Fahd Video Editor: Gift Ufuoma. |
Asta e co-wife tori say deh go farm and wen deh turn back, e pray, e notice say de pikin dem no dey, e ask dia mami Salamatou , first e no tok. |
Sotee di 15-year-old keep am as secret as she write in her bedroom of her family house for Rogerstone, Newport for UK. |
According to am dis go raise awareness so say people go test dema status den also deal plus di stigma wey people dey attach to HIV/AIDS. |
Lagos lockdown: 'How my children go survive?' |
Na di trumpeter foundation announce am. |
Fatuma get to work hard both to argue against dis kain cultures and to work wit dem. |
Di country leaders say North Korea must get nuclear power to protect imself from other countries wey wan destroy dem. |
Another thing we de for inside dis tori Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Cameroon: Government don put curfew for Buea11th November 2017 Cameroon: Security forces dey clash with protesters1st October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about ... |
APC postpone Bayelsa governorship primaries, set new September date Dino Melaye: 'Why I wan become di govnor of Kogi state' Di Head of Voter Education and Publicity for INEC Bayelsa say pesin no fit collect PVC for anoda pesin. |
Di Senate go still need to approve di appointment before di Acting Inspector General of Police go turn to Inspector General of Police. |
"De cedi go cross GH¢6 to a dollar before half year…now dem dey on short term thinking short term thinking…who ever survived on pain killers?" |
See wetin really happun Wia dis foto come from, Getty Images Literature in English exam Faceless - Book by Amma Darko, Piano and Drums - Poem by Gabriel Okara, Birches - Poem by Robert Frost Breakout, She Stoops to Conquer - Play by Oliver Goldsmith, Native Son - Novel by Richard Wright, Othello - Book by William Shake... |
'Na offence if doctor no treat pesin wey bullet wound' Di senate presido, Bukola Saraki tok say na two issues dey for ground. |
Nigeria goment ask schools to prepare for reopening, relax nationwide curfew time But authorities wey dey in charge of di programme, come out to tok say di tori na fake news. |
@benmurraybruce @bukolasaraki— Brisibe Ernest (@Brizbee4) October 23, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Nigeria Army don start operation 'Cat Race'7th February 2018 Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II?16th September 2017 Nigeria Army order investigate ... |
We also call on the Government of Cameroon to respect the #humanrights, including due process, of the 47 Cameroonians forcibly returned from #Nigeria’s custody to the Cameroonian authorities on January 26. pic.twitter.com/XHEMnrGYNc— Heather Nauert (@statedeptspox) February 5, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing ... |
Dem put like 150 pipo wey just come dat night inside one small space. |
Di technology giant no comment further on di conversation between Mr Trump and Mr Nadella pass di blog. |
Di one-year delay go also apply to di Tokyo Paralympic Games. |
Dis dey help reduce de spread of de virus, na sake of dis reason Prez Akufo-Addo lift de lockdown. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Anglop... |
But before current and former students of U.I, wey be di oldest university for Nigeria begin dey show diasef on top dis report, make dem know say if na for di world ranking, U.I na number 1073. |
ancy Pelosi explain why she tear Donald Trump 'State of the Union 2020' speech Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 5 February 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nancy Pelosi ripped up a copy of the president's speech at the end of his address Speaker of America House of Represen... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.