text
stringlengths
21
14k
Many of us don die, some dey hospital with sickness, no money, notin, notin e don dey go three years!"
Goje step down afta dem do meeting wit President Buhari for Aso Rock on Thursday afternoon, according to Ahmad Bashir wey be presidential assistant to Muhammadu Buhari.
Samuel Chukwueze: Villareal 4-4 Barcelona wia Nigeria Best Young Player shine
As e be, im absence start di speculation and rumour, none of which dey easy to prove.
Khloe Kardashian don born baby girl Kim Kardashian cry wen Kanye say slavery na by 'choice' After e happun, pipo give Woods mouth well-well wey make her go Red Table to tok her side of di tori.
Meet woman wey dey save Sea Turtle
But traditional leaders for Nigeria no too get constitutional powers tho dem get influence, dem dey see dem as custodians of both religion and tradition.
Nigeria army don deny say dem kill members of one secessionist group wey bi di Indigenous People of Biafra (IPOB), as video wey we never fit confirm don dey all over social media.
Skip Twitter post, 4 We claim we did not have enough funds to manage an already furbished UG medical centre (which would cost us roughly $6M annually) but we want to build a new chamber in parliament which won't bring us any revenue?
Super Eagles fans say 'Nigeria go win di World Cup' 15 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dario Benedetto of Argentina dey drag ball with William Troost-Ekong of Nigeria After Nigeria nack Argentina for friendly wey happen for Russia, fans of di Super Eagles don dey react to di result.
in English, Graduate Certificate in Education from Ahmadu Bello University, and Certificate in Social Development Policy, Planning and Practice from University College, London.
Skip Twitter post, 1 Graham Weeks left Nigeria 36 yrs ago having worked as a missionary in the North.
Even as crisis for Anglophone regions slow music business, e no stop e for follow e dream and e bi among de 12 young pipo weh Germany Language Centre, Goethe Institute select for show case dia creativity.
Na Audu Ogbeh wey be di Minister of Agriculture and Rural Development talk dis one on Friday for Kaduna State, Nigeria.
He say dem still dey get details of wetin happun and go brief tori pipo later.
Before, im talk say make di teachers dem dey carry gun too so di school go safe.
Dis new cover dey follow as Vogue put Enninful as editor-in-chief for April dis year.
Di board say di order na to make sure say all di candidate wey write dia exam and use awaiting result get equal opportunity for di exam.
Aneke tok say make dem arrest di couple "anywhere wey dey see dem for di world."
For di statement e say "Sake of personal differences wey we no fit reconcile, Chanel Chin no be im Majesty Queen again.
Wia dis foto come from, FOREIGN AND COMMONWEALTH OFFICE Wetin we call dis foto, NUMBER 3.
Oda popular airlines like Etihad Airways and Air France no get approval.
Ooni suggestion to replace BBNaija show no go down well Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 Burial coffin of dis 'Nigerian rich man' dey make many wida - More fotos & gist dey here Wetin we know about dis beautiful Nigerian lady wey truck crush to death weeks to her wedding See di timetable WAEC release for Nigerian candidates: Wia dis foto come from, Waec Wia dis foto come from, Waec Wia dis foto come from, Waec Wia dis foto come from, Waec Wia dis foto come from, Waec Wia dis foto come from, Waec Another thing we de for inside dis tori Waec chemistry practical: Wetin West African Examination Council tok ontop waec objective answer 2020 and chemistry practical leak18th August 2020 Waec mathematics expo: See West African Examination Council reaction to di 2020 maths waec expo in Nigeria17th August 2020 Ghana WAEC students 'chook' WASSCE invigilators plus compass, use stick break supervisor over ‘strict invigilation’7th August 2020 When will WAEC 2020 start: West Africa Secondary School Leaving Certificate Examination don cancel - Dis na wetin we know9th July 2020 WAEC timetable for 2020 August West African Examinations Council assessment don show5th August 2020 Unilag crises: Buhari ask Unilag Pro-chancellor and vice chancellor to step aside22nd August 2020 Unilag VC sacked: Professor Oluwatoyin Ogundipe dismiss 'Wale Babalakin Council removal' insist say im still remain University of Lagos Vice Chancellor12th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Watch President Buhari special broadcast to Nigerians here: Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Wia dis foto come from, THOMAS B. SHEA Wetin we call dis foto, More than 32,000 people don run go enter emergency shelter for di town This one dey happen even as explosions don happen for Texas for one chemical plant after di company wey own di chemical plant warn say that one fit happen.
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Even on top all dat one, Mane still finish im first season for Liverpool as club top scorer, title wey im share with Coutinho even though im no play di number of matches reach am.
E get one hole wey dey near us as di plane don brake, I tell my girl say we go need to jump from hia, na so we take jump," na so she tok.
Di Dean say na heavy rain and over population ontop di metal foot bridge cause di collapse.
Police say di two men wey tiff di deadi bodi from one hospital mortuary, carry am enta inside bush and begin disturb di family plus di hospital wey get di mortuary to pay dem ransom of N4m before dem go release di body back to dem.
Im be vice-president of im papa, Teodoro Obiang Nguema, wey don rule Equatorial Guinea for 40 years.
For Court on Wednesday, Atiku lawyer, Livy Uzuokwu bin announce give court say aside di main appeal, im get additional six appeal wey border on top some section of dia case wey di tribunal troway, especially di one on Buhari certificate.
it is the first time he addressing the nation outside is regular addresses; and 2) the Comminique is NOT signed by the SG but by the DCC.
Akuapem Poloo explain say sometime last year she dey do Tiktok plus one of her friends who visit am for house, wey she say she dey go bath.
Small time, Nigerians go reach 200 million pipo How Lagos dey cope with big population But di truth be say, even as di market hard, employers still dey give pipo work.
Dem arrest Zainab for di city of Madina for di presence of her mama and sister inside hotel wey dem bin lodge.
Police discover 'baby factory' rescue 19 pregnant girls for Lagos
He add: "No take African pipo as human guinea pigs!
Khafi go comment on UK Police mata wen she comot BBNaija Meet di new Big Brother housemates Some fans of di show dey link Khafi HOH win to one former housemate wey don comot.
To each of you responsible for this child's sentence I hope to God you don't have children, because this could be your daughter being punished for punishing already!
One of di Sustainable Development Goals wey United Nations cari come na to make sure say evri pesin go fit get cleam eater and clean toilet by 2030 so dat all dis yamayama diseases go stop.
For oda place in di West African kontri, na inside small cage dem dey put patients.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Na di Third Mainland Bridge most pipo dey follow go work for Lagos wey be Nigeria bizness capital.
You spend most of your time dey tink about di drug, how to get am, or dey recover from di high.
Since e get di news, Sadiq neva stop to cry as e search all di water ways and stream, hoping say e go find dia deadi bodi and pay dem im last respect.
Audrey Gaughran, di Director of Global Issues for Amnesty International say: "di evidence wey we don torchlight show say Shell continue to encourage di Nigerian military to deal with community protest, even when dem know di serious palava wey all dis one dey lead to - kill-kill, rape, torture, and burning of villages dem."
She’s not running a charity Organisation!!!
Wia dis foto come from, Getty Images As e concern human being For many developing kontris one major wahala wey dey cause flood na di building of house on top wia wata suppose pass.
Another thing we de for inside dis tori Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Zimbabwe woman want make dem stop bride price2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Presido Buhari currently dey Dubai to try get investments for different sector for di economy for Nigeria in terms of poer, agriculture, hospitality, housing, healthcare and plenti odas according to press release by wey Special Adviser to President on Media and Publicity, Femi Adeshina bring come out.
But di WHO say no ogbonge evidence dey say e dey effective.
DJ Arafat: Fotos of Davido, thousands wey pay tribute for di "king" funeral
Wia dis foto come from, LASEMA E confam say na heavy rain cause di mud slide wey cause di building collapse.
Madam Dabiri-Erewa want make "German goment and law enforcement agencies ensure say pipo wey do dis kain tin face di consequences of dia action."
Na nearly 3,000 people wey want port from dia country na im record show say don die or dey miss, after dem try to cross to Europe through sea dis year, plenty of dem meet dia end between Libya and Italy.
By Larry Madowo BBC Africa Business Editor 10 October 2018 New Informate 11 October 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Oga Aliko Dangote want make e easy to travel for inside Africa like e easy to travel for Europe Aliko Dangote eye don dey red for di wahala wey im waka inside Africa dey give am.
Im bin don already get three points onto e driving licence for a speeding offence wey happen for 24 August 2016.
In addition, another new option na to allow couples apply for divorce togeda.
One bakery wan give out bread wey dem use cricket do to help stop hunger for di world.
According to di committee wey dey apply to host for di kontri, dat money na to build 14 stadiums take host di game.
Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don attack Nigeria Army again22nd July 2018 Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Armed Force Remembrance Day: How Boko Haram, Niger Delta militants palava change January 15 soldiers remembrance15th January 2019 Nigerian Army don begin recruitment for men and women wey get interest to serve20th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Nigeria: Quick tori about di 1967-1970 civil war Wia dis foto come from, INTERNATIONAL CRISIS GROUP Wetin we call dis foto, Secessionists and Nigeria Army don dey get fight-fight for south-east Nigeria Na on Monday 11 September na im Kanu, leader of IPOB, talk say im dey drag Nigeria Army go court.
Lockdown with my abuser: 'Now I dey fear for my life' "Wen you dey for inside abusive relationship, you go notice one pattern," Esther* tell me, as she tink back to di three years she spend married to man wey she tok say bin dey abuse her regularly - physically and verbally.
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghanaians fit visit South Africa wit no visa Nana Appiah Mensah, popularly known as NAM1, arrived de Kotoka International Airport on Emirates Airline, e no keep wey security operatives carry am go fast-fast.
Na 'Taken' start all dis action role for 2008.
Flying Officer Tolulope Arotile: Nigerian Air Force hand over suspects in accident wey cause her death to police
Different claim about Poverty Di goment argue say dem don fight poverty and dey sama blame give before goment say na dem no manage di oil industry and di economy well.
Plenti sports and entertainment pipo come from Delta State.
When BBC Pidgin call di senior special assistant to President Buhari on media and publicity, Garba Shehu, e no pick but special adviser on media and publicity Femi Adesina wey pick promise to tok to us later.
We go dey add to di list as more tori dey commot.
Rohr to Super Eagles - 'World cup na war!
Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see August 2019: Cameroon goment den start trial seven soldiers, Fabassou Etienne, Bitouala Ciriaque Hilaire, Godwe Mana Didier, Manasse Djakobei Johnathan, Tchanga Chiengang Jean B, Donassou Gorvo Barnabas, Ntienche Feuroli Ghislain Landry.
Congrats Chi Chi— Prettygirlswag (@IceTwitts) September 12, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Davido and Chioma are getting married.
Nigeria: Suicide bomb blast kill at least 18 for Konduga, Borno
Di lawmaker wey dey represent Kogi west constituency unda (People's democratic Party) PDP bin surrender imsef to di police.
Half Of A Yellow Sun by Chimamanda Ngozi Adiche For many young pipo wey dem dey call 'millenials, Chimamanda Ngozi Adiche novel, Half Of A Yellow Sun, na di first time wey dem follow inside wetin happun for Nigeria civil war and Biafra.
Di [soldiers] wan break di shield, so dem shoot three people and wound some other ones before dem go.
Samson Siasia beg for release of im mama wey dem kidnap 10 weeks ago By Oluwashina Okeleji Football Writer, Nigeria 24 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Samson Siasia coach Nigeria when dem win bronze for di 2016 Olympics for Rio.
Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month WhatsApp dey help Mozambique do igbo bizness?
Woman dem di cook for dem, share information for how army di waka and one taim even set trap weh and deh kill army for Manyu division, Mr Okereke tori.
@anyonasola Artwork in special collaboration with @meek.meekier.meekest #ss19 #fashion #thebemagugu A post shared by Thebe Magugu (@thebemagugu) on Nov 7, 2018 at 2:29am PST End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram South African weather is incredibly unreliable, so... A post shared by Thebe Magugu (@thebemagugu) on May 28, 2018 at 3:20am PDT End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram Art History SS19 Lookbook Jacquard Floral Bomber + Lilac Tinsel Dress A post shared by Thebe Magugu (@thebemagugu) on Nov 7, 2018 at 3:29am PST End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram Figures of Fortitude (2018) For the past two collections – Gender Studies SS18 and Home Economics AW18 – we explored the condition of the female force in South Africa.
Some oda ministries also get dis line item, so grinding machine must be very important tin for Nigerians.
Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana
Another thing we de for inside dis tori Valencia vs Real Madrid: Ronaldo score two times for La Liga win27th January 2018 Andres Iniesta no dey comot Barcelona6th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Gunmen don attack major hotel for Afghanistan20th January 2018 Afghanistan wan ban WhatsApp and Telegram4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Many people bin vex scatter afta di attack on Wednesday for one police station for Eastern Cape wey kill five officers and di government bin don swear say dem go find dose wey do am.
Wia dis foto come from, TUTONDELE MIANKEN/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Joseph Kabila don dey power since 2001 for DR Congo .
Di container ship bin comot from di port city of Malabo, for Equatorial Guinea.
UCLA Athletics talk-talk person ,Shana Wilson, talk inside statement to tori people for US say "we dey aware of di matter wey involve UCLA student-athletes for Hangzhou, China".
And we say #Ozoemena #BiafraHeroesDay2019 pic.twitter.com/K8oL5QbNLH— Ijele ji ọdụ Agụ (@el_shinkafi) May 30, 2019 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Nigeria: Court don ask Senator Abaribe where Nnamdi Kanu dey17th October 2017 Nigeria: Curfew as soldiers attack Nnamdi Kanu, journalists12th September 2017 Video, Nnamdi Kanu: 'Why I no want pipo to vote on February 16'13th February 2019 Video, 'If dem no produce Nnamdi Kanu voting no go happen for 2019' - Wife19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Leah Sharibu: With pikin or not, I no care, I just want my daughter
E say instead of dem to construct bridge, dem go do bus culvert wey no fit hold di volume of water for di area. "
Another thing we de for inside dis tori Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Lukaku: Inter Milan don sign Belgium striker from Manchester United for £74m8th August 2019 Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem dey complain say government dey cheat dem ontop plenty things.
Di only love interest wey dem don link Dorathy with for di house na Ozo, but she say two of dem na just friends and nothing more.
Another thing we de for inside dis tori Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Video, Woman dey equal to man.
According to am, sometimes pesin wey wan do medicine go choose Maths, Geography, English and Biology becos im feel say na di ones wey im go fit to pass, instead of Maths, English, Physics an Chemistry.
Di couple go dey Africa from September 23 to October 2.