text
stringlengths
21
14k
Na like 800 people dem still never find and 20,000 people no get house to live again.
"You fit pay am if im comot China?
Dem add say di 14,020 wey remain na pipo wey be say dia money return sake of say dem get dia details for oda goment agencies, and "e dey against di law of N-Power programme".Di Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development for Nigeria don tok say N-power beneficiary wey neva collect dia allowance na sake of say dia name dey oda Federal agencies for di kontri.
Dem also say di Inspector General of Police for di kontri don send one Deputy Inspector General of Police go different stateto ensure say everywhere for di kontri dey safe.
Tori be say Executive Jet airline flight mistake Naira Marley real name to be Fashola Babatunde during di 'Opotoyi' singer Abuja concert inside Jabi Lake Mall, on Saturday, 14 June.
Patient dey undergo test for Ebola for Sweden hospital
'No to Electoral Act amendment' INEC wan wear one trouser with N/Assembly because of 2019 elections Buhari: Kwanta with National Assembly slow government down For dis one to dey possible, di National Assembly go need to secure two-third majority vote of di two chambers to pass di bills dem.
We no want make im reach 50% or more dan sef, we wan make e stop.''
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Upon all dis change, Saudi women no fit still waka outside without man.
From which producer im dey look forward to work with, to how im dey deal wit internet trolls as per say im dey very active for social media.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Last year, di health ministry bin recall Fiesta Stamina and Fiesta Big Black condoms say dem no meet quality.
Selassie bring many reforms come Ethiopia, im change di constitution wey give women equal rights wit men, ban slavery, promote education and allow police make dem strong.
Wetin we call dis foto, Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Nigeria President Muhammadu Buhari on Sunday evening condemn di kasala.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Dis na how pipo dey celebrate di court judgement for Ede Osun state Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Di police also talk say dey never get information yet about wen dem wan release di last Dapchi school girl.
Wia dis foto come from, Premium Times Wia dis foto come from, Premium Times Wia dis foto come from, Premium Times Wia dis foto come from, Premium Times Wia dis foto come from, Premium Times Another thing we de for inside dis tori "Why I no allow pipo discourage me to join Nigeria Police"24th December 2018 Boko Haram dey use drones and foreign fighters to attack us - Nigerian Army29th November 2018 Nigeria Police say dem don arrest 'most wanted' Boko Haram commander for Lagos21st December 2018 Nigerian Army don begin recruitment for men and women wey get interest to serve20th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Seun Fakorede: Di 27-year-old Oyo state commissioner nominee Harry Itie BBC Pidgin, Lagos 20 August 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@theseunfakorede Wetin we call dis foto, Seun Fakorede graduate from di Obafemi Awolowo University As different state governors dey form dia cabinet, govnor of Oyo State, south west Nigeria Seyi Makinde, don also nominate di pipo wey im want serve for im cabinet.
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Ghana police borst Chinese woman who allegedly dey smuggle rosewood8th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Ernest Opoku/Facebook Wetin we call dis foto, Ernest Opoku Another thing we de for inside dis tori Ghana: No money, no hospital evidence for rape victim8th December 2017 Moesha Boduong say hard economy make her follow married men12th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
England winger Raheem Sterling give Manchester City di lead for di 12th minute as City control di first half of di match.
Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops' Dem no support media player for your device Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops' 27 March 2018 Traders for popular Tejuosho market for Lagos, Nigeria dey complain say dem not fit pay di money wey shop owners put on top shops.
Another thing we de for inside dis tori Dammy Krane: America don free me but Nigerians still dey call me 41921st November 2017 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Yahoo: Your email fit dey di three billion dem hack4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori US Ambassador meet Cameroon leaders for find solution for Anglophone crisis4th April 2018 Cameroon security forces free Italian, Swiss nationals, counsellors dem4th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ms May suppose talk to soldier dem for RAF base wey be di main airbase for British forces wey dey fight Islamic State for Iraq and Syria.
Another thing we de for inside dis tori Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 Wayne Rooney: I don retire for International football23rd August 2017 How Usain Bolt go South Africa to prove say im dey very serious about football career29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Edo Governorship Election 2020: Why Edo never get female governor?
Di doctors say di operation dey successful.
'Jubril Aminu and Muhammadu Buhari': Three presidents wey don use 'clone' before 3 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images "Jubril Aminu no be my clone," according to President Muhammadu Buhari "because l dey alive."
Cameroon di look for missing social affairs official Anglophone regions for Cameroon don celebrate Youth Day inside violence Leke Tambo na de last person weh Ambazonia forces kidnap and release, but, till now after video weh delegate for social affairs, Nimbong Aaron Yong di beg make minister to tok to authorities to show Ambazonia leaders for public, circulate, no news since.
Wia dis foto come from, Facebook/Maryjane Oshoko Wetin we call dis foto, Mary Jane Oshoko na mother of two Reason way pipo no go gree do Family Planning?
"Di launch of dis new account now mean say we go fit directly engage wit these our fans on a daily basis in a way wey go satisfy dem."
Wia dis foto come from, Meshack Jaja Wetin we call dis foto, Pipo wey full di court compound on Friday Wia dis foto come from, Meshack Jaja Wetin we call dis foto, Glass from door and window wey dem scatter just full ground Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Later, na Joe mama come tell her say boat capsize for Bakana and her husband dey involved and dem dey find am.
Sixteen teams go play for di cities of Casablanca, Agadir, Marakech and Tangier for Morocco.
Dat na according to political expert Gilles Yabi.
Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?
Na six months to feed am to lion24th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
6 time #BallonDor winner #Messi #GOATisCuler pic.twitter.com/KpUrr7k4UE— (@A1Vizzo) December 3, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Messi is just a legend, he had to wait for his golden Boot to catch up with his ballon dor before adding another one.. Who does that — Dr gains (@unclejamilu) December 3, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Ronaldo did better than any player individually last year.
UN get hand inside some of the biggest fight-fight, from Congo, Mali, and even South Sudan, where civil war don create more than one million refugees.
Who is a loyal party person, and whose heart is in sinc with our ideals.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Chris Brown: Monkey and Instagram don cause anoda kasala for di American singer28th December 2018 'Prostitute' orangutan: Dem shave her hair, wear her makeup come force her to dey sex men29th November 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
How face mask no fit save you from Coronavirus Car companies go convert dia factory to make ventilators Even some kontris don compulsory face masks for dia citizens and anybody wey disobey get sanctions wey e go pay, all dis na to prevent di spread of COVID- 19.
Member Ayom wey speak to BBC Pidgin through interpreter say she and her children dey sleep inside one empty classroom for Padopads Harmony Secondary school, inside di capital Makurdi.
#DeadlineDay @garyalsmith— Gentle KOBBY (@Official_Kobby) January 31, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #UnveilingShattaWale #zylofonmedia #zylofonmusic pic.twitter.com/7CrvtNEV7K— Zylofon Media (@ZylofonMedia) January 31, 2018 End of Twitter post, 2 For Zylofon media Instagram page, dem just dey show plenty things wey dey happen.
Nigeria Customs don gbab anoda container wey carry military uniforms
Dem also destroy and tiff from shops wey foreigners bin get.
Osun election judgement: Senator Adeleke don carry mata go supreme court 19 May 2019 Wia dis foto come from, Ademola adeleke/twitter Di candidate of Peoples Democratic Party (PDP) for di 2018 govnorship election inside Osun State, Senator Ademola Adeleke don file notice of appeal for Supreme Court, against Court of Appeal judgement.
Head of Nigeria Centre for Disease Control, Chikwe Ihekweazu, talk say all di times wey monkeypox don spread enter Nigeria, na only 1 to10% fit die on top di sickness.
Give am time to recover and do different styles.'"
Inside di half-year company report wey dem release on 3 August, Shoprite say investors don dey offer to buy dia business so tey di board don reason am to sell.
Dem remove dis three crew men go di infectious disease hospital for Ikoyi afta dem diagnose say dem get di disease.
Queen Elizabeth don give Nigerian award 6 February 2018 Wia dis foto come from, Facebook/Itoro Eze-Anaba Wetin we call dis foto, Itoro Eze Anaba bin organize marathon against rape for November Di Queen of England don award Nigerian lady, Itoro Eze Anaba with di Commonwealth Point of Light Awards.
Wia dis foto come from, Marvel Studios Wetin we call dis foto, Scarlett Johansson dey return as Black Widow Last year, di Marvel film 'Captain America: Civil War' show say di Avengers scatter small as Iron Man vex for Captain America and di last thing we bin see na Captain America follow Black Panther go Wakanda where dem put im friend Bucky Barnes (Winter Soldier) for container make im sleep till dem find cure to wetin dey worry im head.
Rivers Governorship Election results: INEC don decide how Rivers results go be 21 March 2019 Wetin we call dis foto, Nigeria Transportation Minister dey vote for Ubima, Rivers State during di 2019 general election.
Five tins you fit do to ginger yourself for house if di coronavirus palava still hold you down Guideline wey mosque and church go follow before dem open for Nigeria Wia dis foto come from, Twitter Gboyeja Akosile Wetin we call dis foto, Govnor Sanwo-Olu tok dis one on Thursday as im dey address tori pipo on Covid-19 for di State House Marina.
Di organizer of #MarketMarch say dem dey plan anoda march for Oshodi and Balogun markets.
E no dey likely say dem go get any major policy changes as di coalition don agree to one programme wen e enta affice.
PDP and Atiku dey ask di tribunal to return Atiku as president of Nigeria, as na im win, or make dem cancel di presidential election of February 23 and conduct anoda one.
For dia recent report (From 10 - 16 February, 2020 wey be week 7), di number of new confam cases increase from 109 wey e bin dey before for week 6, to 115 cases.
One life dey more important to us dan all di economic benefits we fit make if we allow dem to kontinu.
Erica wey be di Head of house tell Lucy say: "You get bad attitude, You be di problem for every team."
Di foods wey dey kill one in five pipo everi year 6 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One ogbonge study don show sey di food wey humans dey chop dey kill us everi year.
pic.twitter.com/ZCjwMy2dwE— Air Marshal Abubakar (@CAS_AMSadique) July 15, 2020 End of Twitter post, 3 Di news of Tolulope death shock many Nigerians well many of dem enta social media to mourn her death Wia dis foto come from, NIGERIAN AIRFORCE/TWITTER Wetin we call dis foto, Flying Airforce officer Tolulope Arotile See some of dia reactions here Skip Twitter post, 4 Rest peacefully Tolulope Arotile.
See ten kontris wey no allow coronavirus enta. But dem win Covid-19 war?
Im argue say no subject suppose dey compulsory because most times, those kain subjects no dey get any value for di field wey di student dey pursue.
Lagos no go close down any road for Buhari visit 'My policies dey grow Nigeria economy' ''No one dey ever pray say im go get Cancer, but if e don happun, we don make am possible for here say true chance to survive and good quality of life go become part of di story of many Nigeria cancer patients.''
Na Agence Cameroun Presse invite dem for Cameroon but no tell dem say no bi for TI weh e train dem deh di observe election, de pipo dem tok.
Area people confess say dem eat human being Mthembeni Majola, wey be local politician, call meeting of everybodi wey dey di area, after di cannibalism suspects first show face for court, last week.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Akpabio neva tok anytin about dis mata.
Wen fans di watch football deh di also wan see if de referee di blow whistle fain or e di take decision weh e di divide weti pipo di think.
E say for medical field dem dey call am Macromastia and say dem no really know wetin dey cause am.
Another thing we de for inside dis tori Dollar to naira: 1 dollar don equal 184 naira?22nd February 2019 Exchange rate: Dollar don weak against Naira?28th March 2018 Chinese Yuan beta pass American Dollar?23rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E never dey clear wetin make di plane to crash, and people wey dey investigate and emergency people dey work for di area wey snow don cover.
Tori be say e also dey perform for "Motherland" wey im open for jolli for Lagos.
"So na beg l dey beg CBN make dem check di wahala Nigerians wey dey live abroad dey get on top BVN registration and make CBN shift di deadline" Dabiri-Erewa talk.
Wahala don dey for di kontri since dem comot di kontri former ruler Muammar Gaddafi, kill am for 2011.
Premier League oga Richard Masters say "E dey important to make say many pipo as possible fit watch matches for house."
Wetin we call dis foto, Woman wey get belle When e come to di plan of how you go take born your pikin, e dey important to ask many questions as you like.
Skip Twitter post, 1 #DONTGOBREAKINGMYHEART SINGLE & MUSIC VIDEO OUT NOW.
Na up to 30 women from Hollywood don talk say Weinstein don try or don do sexual matter to dem as dem dey try to act for film - some of di actress be Angelina Jolie, Kate Beckinsale, Gwyneth Paltrow, and Rose McGowan.
Former teacher Michelle Desilets wey be di director of di group Borneo Orangutan Survival Foundation UK di time dem rescue Pony tell tori pipo Sun Online say dem find Pony for terrible condition.
Court torchlight Onnoghen bank account and adjourn di mata to 21 March
Meet African King wey get 15 wives
'Dem say I go sleep for under bridge' #ChildrensDay: 'I dey use my biscuit moni to buy drawing book' E also believe say religion and ethnicity na serious problem wey young pipo for Nigeria must to fight if dem wan build beta kontri.
Another thing we de for inside dis tori Osun Election 2018: Dem don bring torchlight and candle to kontinu vote count for Osun election22nd September 2018 ''We dey say sorry unto Adeleke family bank account freeze tori sake of say na fake news'' - Dele Momodu Newspaper17th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wilder pound im fellow American for di opening round, to take im record to 41 wins and one draw from 42 fights.
For Picture: India and Pakistan Jolly for Independence
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Chelsea don win FA Cup FA don announce who go replace Prince William to give cup Di Brazil player relationship with im manager get as e be for some time now afta im drop from di starting eleven come begin dey sidon for bench.
He win di presidential election for 2008 and serve di kontri from 2009 to 2012.
Di video show America president dey tok about Central American migrants, dem wan throw army stones [then] our army go fight back".
Japan dia Prime Minister Shinzo Abe and im government don dey try for years now to see how dem go fit make things better for women wey still hold pickin for hand.
This is kind of leader Nigeria needs.
Skip Twitter post, 1 STATE HOUSE PRESS RELEASE: PRESIDENT BUHARI NAMES NEW DG DSS President Muhammadu Buhari has approved with effect from the 14th of September, the appointment of Yusuf Magaji Bichi (fwc), as the new Director-General of the Department of State Services (DSS).— Presidency Nigeria (@NGRPresident) September 13, 2018 End of Twitter post, 1 Yemi Osinbajo bin put oga Seiyefa as Acting Director-General of DSS afta im sack Lawal Daura for August 7.
Dis loading na also one of di tins wey Lagos goment wan end.
Gambia, 2014 Like 12 men wit heavy weapon approach di State House for Banjul, di capital of Gambia wia president Yahya Jammeh dey live in di hope say dem go overthrow am with force and fire but wetin dey meet for dia go don surprise dem.
Another thing we de for inside dis tori Family sue America airline afta dem pursue comot dem from inside plane sake of body odour31st January 2020 I no fit love any Nigerian woman again afta wetin I taste - Isa21st January 2020 US Visa: See oda kontries wey you fit become citizen by birth24th January 2020 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman27th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Hawking reach number 25 of di Greatest British for one BBC research.
Some political parties mash-mash wrapper for oda parties, tear dia flyers and oda campaign material.
Tori be say di mata start afta di South African company bin no cancel di ova 5.1 million Sim Cards wey dem bin no register, wen goment ask all telecom companies to register dia subscribers.
Another thing we de for inside dis tori Fifa Women's World Cup: Cameroon qualify for last 16 but Nigeria leg dey shake20th June 2019 Fifa Fatma Samoura go join Caf run African football from August20th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?