text
stringlengths
21
14k
How to save your mobile data 15 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images If you don eva sleep for night wit enough data for your phone, only to wake up see say na only like 10mb dey your phone, na dat day you go know say data struggle dey real.
You’ll never know how much they meant to her.
Mwirigi - Kenya Elections: ' I no Use any Money Win' - Mwirigi 31 August 2017 Wetin we call dis foto, Before im win, John Mwirigi na student wey dey work as boda boda (motorcycle) rider sometimes; e dey here with im Grandmama.
Wetin we call dis foto, Maize farmer Sadi Audu stand for im farm Haruna Isah wey dey also plant maize and groundnut say e don tey well-well wey im see dis kain rainy season because most seasons by dis time dia crops don dey reach human height.
Di goal na di result of one wicked deflection wey loop inside di net afta Bounedjah cut in from di left for di second minute.
Saudi Arabia: Women go jolli if dis 5 things change 27 February 2018 Wia dis foto come from, FAYEZ NURELDINE/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Saudi women don dey free to enter stadium, watch game Dis week, di Kingdom of Saudi Arabia don for di first time, open application for women wey go allow dem join di military.
There's standstill traffic which has spilled beyond chevron.
In fact, evribodi dey follow jolly for di celebration.
Di new law go mean say everybodi go keep cow and other animals like goat or sheep dem for farmyard.
Trump 'approve Iran military strikes but do u-turn' last minute 21 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, US media say di attack suppose happun early morning on Friday before pipo wake up Iran goment don cut warning give America not to do anyhow afta reports comot say President Trump bin don ready to attack dem but change im mind last minute.
Menzgold announce document validation for payments, but some Ghanaians say all be format
Dis presidential forgiveness di kam afta Paul Biya create Disarmament, Demobilisation and Reintegration Committee.
My answer was I actually like the name there is nothing wrong with darkness and to be call queen is just Cherry on the top.
Na points Joshua use win di match with score of 118-110 118-110 119-109 as referee dem take see di fight.
Another thing we de for inside dis tori Solar Eclipse 2017: Americans look sky with wonder21st August 2017 Apocalypse: 11 times world suppose end26th September 2017 Borat give us Kazakhstan, new movie Brave Storm go give us Kyrgyz26th October 2017 Hawaii fake alarm: See 3 times panic turn to be lie inside West Africa15th January 2018 Di sun no go too dey hot by 205012th February 2018 Video, Young Nigerians create app to discover earthquake before e happun23rd October 2018 Di different different Igbo gods and wetin dem sabi dem for17th July 2018 Lunar Eclipse: Blood Moon na Juju?28th July 2018 Supermoon: Wetin you suppose know about di lunar eclipse31st January 2018 Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers41 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di FA vice president, Musa Shannon, say di contracts go start again, wen serious match wey di country go play for March next year begin.
Who fit win Some people feel say Guillermo del Toro go win di best director for im film 'Di Shape of Water' wey be romance film about janitor wey no fit talk wey fall in love with one kain fish man.
Another thing we de for inside dis tori How Chibok girls mata take waka14th September 2017 Video, I no go leave Chibok girls - Usman16th September 2017 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Na on Friday presido Buhari close di chapter of any changes wey lawmakers bin wan see inside di kontri electoral law.
Skip Instagram post, 2 Thank you so much @soundcityafrica i received my Trophy today...
Codeine cough syrup: Nigeria customs gbab illegal codeine cough syrup wey reach 200 million
YouTube no post di full list but dem say example na pranks wia pesin go trick pikin say dia mama and papa don die.
Transport waka Even with di government law, na almost one million cars dey for Singapore roads.
Meanwhile, President Moon don already enter Vladivostok; im say North Korea way don dey provoke and complicate things between di two countries.
pic.twitter.com/rPnDZBp87K— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) October 28, 2018 End of Twitter post, 1 Di Commander Army Headquarters Garrison say 'unfortunately, as di palava happun three members of di Muslim group na im dem kill while two soldiers get various wound and dem dey collect treatment for one military hospital.
E even rape one woman wey be my neighbour and anoda elderly woman wey dey sell Akara, we hope say justice go do im work."
For im Twitter handle oga Saraki say wetin di policemen wey go raid Clark house do na threat to democracy.
Buhari say di security people wey dem post go di areas wey di herdsmen wahala dey happen, go help dem solve di problem.
Read wetin you need to know - Nile River: Longest river in Africa 'Blue Nile River Dam' dey cause Egypt-Ethiopia kasala - Read wetin you need to know 22 July 2020 Wia dis foto come from, EPA/MAXAR TECHNOLOGIES Wetin we call dis foto, Di centre of di gbas-gbos between some African kontris on top River Nile now, na who go get di control ova di Africa longest river.
6 Division of Nigerian Army confam give on Monday say dem kill one Korobe Menele Loveday AKA Mene on Sunday morning of 16 June, 2019.
Epidemiologist, Vanessa Kouatchoaung a say "some parents dem di deny injection say e no good and some di fear for contract Coronavirus for hospital".
A post shared by Senator Dino Melaye (SDM) (@dinomelaye) on Jun 1, 2019 at 2:07pm PDT End of Instagram post, 1 Di govnorship election for Kogi go hold on November 16 and tori be say oga Dino make dis declaration for Maj Gen David Jemibewon Ayetoro house during meeting of di People's Democratic Party.
Okpotu say: "Nothing concern me with Russia for now; wetin concern me na dis CHAN finals - make I just concentrate for dis one."
Dem tell am say her son dey miss "At first, my papa arrest di nanny, but afta investigations, dem let her go," Firdausi tok Dem also try to hide di news from Samuel mama, wey don dey divorced from im papa.
Buhari dey correct say Nigeria get di world second position on top of di number of pipo wey no dey usee toilet.
However, ignorance doesn’t eliminate complicity.— Chidi Okereke (@Chydee) September 15, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Fake documents abounds here.
Tori be say PSG dey eye Thomas Tuchel to replace Emery as head coach.
Wetin we call dis foto, Chinonso Cecelia Ndukwe wey survive di accident advice pipo make dem always dey wear life jacket Chinonso Cecelia Ndukwe afta dat accident, she bin dey in shock and dey hospital for one week dey take treatment so she no know wetin dey happen since.
See how heavy breeze carri man and umbrella fly go up
Wia dis foto come from, Mark Kolbe/Getty Images Iran For Iran, six teenagers bin chop 91 strokes of cane and jail sentence after video wey dem do for Pharrell song go viral.
For ARP to work well, e dey depend on di kind of female circumcision wey di people dey practice.
Some dey wey fit grow for dry season, others dey wey dia weed no too dey plenty.
"Dem dey try push oga Gray go one corner as one kain gospel music style wey nobody dey ever visit," Gray lawyer Michael A. Kahn tok.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Catholics for Abuja say dem don tire for di kill-kill' For Port Harcourt, Karina Igonikon, dey follow di protest and she tok say dem begin di mass first before dem come waka enta road in solidarity with di all those wey suspected herdsmen don kill.
Di president no wear face mask for di briefing as im no reason say e dey necessary.
Skip Twitter post, 2 Q: Who should be tested for #COVID19 in Nigeria A: Any person that has returned from China within the last 14 days and *Has fever, cough, difficulty with breathing OR *Close contact with a confirmed case of #COVID19 For answers to other questions https://t.co/3mGRUUFfoW pic.twitter.com/V0TQ408QDx— NCDC (@NCDCgov) February 15, 2020 End of Twitter post, 2 Di virus bin originate late last year for China, wia e don infect more dan 66,000 pipo and kill more dan 1500 pipo.
Employment in Rivers State: Deputy Govnor Ipalibo Harry-Banigo explain why di state dey battle unemployment
18 Young pipo from Africa wey also get correct talent, na im submit dia essay for di competition wey Izeowayi win.
Rubbishing the legal and criminal system ?
Oga Prof. Osinbajo say e dey satisfied wit di wey di whole entire rescue operation waka and hope say those wey still dey trap under di building go come out alive Umar Shuaibu of di Abuja Metropolitan Management council na im dey coordinate di rescue effort.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Substitute Roberto Firmino score late goal wey see Liverpool beat PSG 3-2.
11 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria president Muhammadu Buhari wit Ogun state govnor Ibikunle Amosun and APC leader Bola Tinubu Di All Progressive Congress rally for Ogun state, South West Nigeria almost turn anoda tin on Monday as di crowd change am for di APC national chairman Adams Oshiomole stone am wit different objects.
Wia dis foto come from, Getty Images Siasia also chop fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00.
Another thing we de for inside dis tori Man wey marry two women at di same time14th December 2018 Indonesia dey reason to ban sex outside marriage20th September 2019 KFC marriage proposal: Twitter kolo for couple wey agree to marry for South Africa restaurant8th November 2019 Four reasons why couples go fight about money13th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Garlic, heat, ice cream dey among fake COVID-19 disease advice you need to ignore18th March 2020 Celebrities affected by Coronavirus: See stars wey don catch Covid-19 disease17th March 2020 Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer23rd March 2020 Coronavirus-Virus: Nine African kontris wey get travel ban ontop COVID-19 spread18th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Nysc/twitter Time don reach for NYSC to adjust dia dress code?
Wetin we call dis foto, Di students happi well well as di Judge oda di school to do di right tin One of dem Linda say "at a point pipo say I no go school.
DDC scholarship students wey di Nigeria commission send go UK say di commission abandon dem 13 July 2020 Wetin we call dis foto, Olukayode Olugbemi and Samuel Danor say NDDC never pay dia school fees despite plenty promises Nigerian students wey dey study for United Kingdom wit scholarship of Niger Delta Development Commission (NDDC) say di commission never pay dem dia school fees or accommodation despite promises wey dem give dem.
Another thing we de for inside dis tori New Vogue oga wan use fashion talk plenty things8th November 2017 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 How Ghanaian-American become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Laurent Hiffler wey dey work with medical charity Medecins Sans Frontieres (MSF) tell Reuters say di regions dem newborn death rate na "tragedy wey dey hide."
President vs Vice President kwanta - Di way Buhari dey treat Osinbajo Di ogbonge lawyer say wen sitting President harass Vice President and render am useless sotee e no allow am contest wetin di goment dey do or get ambition to succeed di President, e dey clear say something dey happun.
"Ova 80 cases na im still dey under investigation from di EFCC-FBI joint operations."
Somalia dey build Football Association headquarters 22 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na on 8 September 2017 na im people gather for di first night football match since thirty years for Konis Stadium, Modadishu.
Brookings say na every minute 6 pipo dey enta poverty for Nigeria.
But people wey bin dey di airport talk say e reach one hour wey dem close di runway.
Di CDC dey also worry about di increase in confam cases for Tunisia, Morocco, Uganda and Burkina Faso.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo don carry im fifth Ballon d'Or award7th December 2017 Ronaldo vs Neymar: World best player hama most expensive player15th February 2018 Video, 'Lukaku no consult juju comot Everton, na tire e tire!
Boko Haram na part of di reason for di poverty for northern region but na also goment fault, because of lack of economic development.
Victor Giadom reject Edo screening wey remove Obaseki plus APC order say Ajimobi na new acting national chairman 17 June 2020 Wia dis foto come from, @AAAjimobi Twitter Di Deputy National Secretary of di All Progressive Congress, Victor Giadom, don declare di appointment of Abiola Ajimobi as acting National Chairman of di party null and void.
Nigeria dey follow China and India for back.
Di full draw for Europa League last-16: Lazio v Dynamo Kiev RB Leipzig v Zenit St Petersburg Atletico Madrid v Lokomotiv Moscow CSKA Moscow v Lyon Marseille v Athletic Bilbao Sporting Lisbon v Viktoria Plzen Borussia Dortmund v Red Bull Salzburg AC Milan v Arsenal Another thing we de for inside dis tori Ostersunds vs Arsenal: Wenger say 'cup-tied' rule no make sense Arsenal manager Arsene Wenger say Uefa 'cup-tied' rule wey go make dia striker Pierre-Emerick Aubameyang no play for Europa League dis season "no make sense".15th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Okada man dey call me Orobo" Researchers wey look di mata tok say pipo brain dey reason say body no be firework so pipo suppose rest.
Onnoghen: Nigeria lawyers go avoid court for two days
Moesha Boduong say hard economy make her follow married men
Dem list horse trucks, tractors, motor cycles and disc harrows as things wey dem go sell.
E di make'am e di become hard for we for tok say we don make career, or living from dis trade", Agbor Gilbert tok.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Performers from Maasai tribe dey among those wey entertain for di ceremony Another thing we de for inside dis tori Odinga: 'Dey go swear me in as president for December'28th November 2017 Uhuru Kenyatta: Wetin next for Kenya?20th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Thirty African countries ratify di protocol but na only eight of dem agree say no be only NGO dem fit go di court, ordinary person fit go dia too.
Another thing we de for inside dis tori Di richest women for world6th April 2019 Elon Musk don take ova from Aliko Dangote as richest man for Africa7th March 2018 Dangote don become di 64th richest pesin for world28th February 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Residents alert police about de incident who rush de victim go Police Hospital but dem declare am dead on arrival.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis pesin wan make pipo start to dey rethink di mata true-true.
Iran attack: Donald Trump tok for speech today say America ready to make peace
For Nkike de farming don give e hope and e know say for bi for prison, all hope nova lost.
Di court also discharge two of di accused because dem bin no get enough evidence.
Another thing we de for inside dis tori June 12 Democracy Day: Wetin you suppose sabi about Nigeria new public holiday12th June 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.
Michael Wia dis foto come from, ultimate love/instagram Dis 29-year-old Journalist believe say di ultimate love na to find pesin wey fit complement im life.
How to end rape for Nigeria 'Dem rape my 16-month-old pickin' "Islamic State militants rape and turn me to slave" Producer: Helen Oyibo Video: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape'5th April 2018 1:29 Video, Dem rape my 16-month-old pickin, Duration 1,291st March 2018 3:21 Video, Islamic State militants rape and turn Maryam to slave, Duration 3,2111th May 2019 Beauty queen wey Gambia ex-President Jammeh 'rape'26th June 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
See latest you need to know4th September 2020 Times Higher Education World University Rankings 2021, latest rankings for Africa, Asia Europe, America regions3rd September 2020 New electricity tariffs in Nigeria 2020 hike for kilowatt unit of energy frustrate pipo from Ikeja to Abuja - See how much you go pay now & why NERC announce sudden hike2nd September 2020 Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns1st September 2020 Nigeria vs Ghana 'trade war' plus harassment wey Ghanaians dey show Nigerian traders and wetin we know so far2nd September 2020 Schools resumption date: President of Ghana say secondary schools go resume by October - Guidelines for students, teachers dey here31st August 2020 Ghana international flights dey resume afta months of Covid-19 restrictions - See how you fit qualify to use di airports from now on31st August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E dey hard to tell 14-year-old 'no everything go dey alright' becos dem go say 'you sure?'.
National Assembly: Senate na retirement home for former governors?
Di brand dey also produce shirts, jackets, track pants, socks, women's shoes.
Man United vs West Ham: 'We go struggle for Barcelona if we play like dat'
Dem tok dis afta one video comot for social media wey show one man wey pipo tok say resemble Kanu dey pray for one holy wall, inside Jerusalem, Israel.
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Why Aluko say England coach bully her22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis don turn plenti villages for di region into "villages of womb-less women".
E like to dey always contribute to programs on Radio."
Afta all, sex wey dey sweet pass no be di perfect type wey dem dey show for Hollywood.
Calculate Your salary vs Senator allawee 13.5 million Senators allowee no dey sustainable-NLC RMAFC say di N13.5 million wey di Nigeria National Assembly dey pay each senator for now no follow law.
The anglophone crisis is from every indication getting worst daily Time for govt to change strategy and put an end to this— Mimi237 (@Mimimefo237) March 17, 2018 End of Twitter post, 1 Tori be say e bi lead delegation for go village for celebrate appointment with anoda man weh deh appoint e, Paul Tassong, deh kidnap e take video send'am for social media and till now e di still miss.